November 13, 2025

Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 1)[18+]

Home » Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 1)[18+]

Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 1)[18+]

I look her face, na fine girl sha, but that one no concern me, I don close for the night. The girl beg me again say make I just drop her for junction.

She just dey roll eyes like say she wan seduce me, the thing no even do me anything, I don already see say she be confirm one for the road girl, e play for her whole body from head to toe say she be working girl. Wetin dey my mind that time na to go house go sleep small before I go resume for work that morning.

She just dey chop chewing gum, dey knack am tatata for my ear. The tattoo for her neck, the bunch of earring she pack full ear with nose ring join. her bum short tight her body like crime, come shoot out her whole curves. Her fat yellow laps stretch down to long legs with plenty anklets like one priestess.

The top she wear sef, e for better if she no wear anything, because I just dey feed my eyes dey look live breasts inside the net top wey she wear, I even sight her pebble-like nipple as she no kukuma wear bra under.

I no blame her sha na around 3am so for her mind she fit dress anyhow. For my mind I say this world don spoil finish, because how person go just hang eim breasts for road dey waka like say na normal thing. Something wey our mothers bin dey wear bra wey thick like bulletproof to cover.

My colleagues wey dey ride okada with me for night dey always gist me how dem dey carry some of this girls go house go fuck, especially days wey some of dem no get customer. I remember one night wey one of my guys raise the topic, omo my ear full that night.

The whole matter just strange for me because normally I no dey do ashawo. I get sharp babe and if I wan cheat on my babe I dey do am with normal girl, I no dey do any random girl so nothing concern my penis with asahwo toto.

Those guys tell me plenty things but I no even think am. Me I dey do strictly business, just pay me my money complete carry your wahala dey go.

Even if the girl like make she fine pass mami water or make her smile fit cure cancer I no dey look their face, na my money I dey find. Me wey collect bike on hired purchase to support the small thing I dey collect from where I dey work.

I make up my mind say I go carry her afterall the guest house wey she say she dey go, dey along the route to my house, I just reason am say no be bad thing afterall na extra cash for me. i tell her say make she climb say I go drop her. she climb, I start the bike we begin move.

The first thing I feel na her bare breasts for my back, that one alone reset my head. With the kind net top she wear, I just dey feel her nipple for my back like say she take am dey chook me.

The weather that night sef no help person, cold just dey enter my body anyhow, and the journey still long small. I use thoughts of my babe dey distract myself from the girl breasts.

Small time, I notice say even when we no enter pot hole or gallop, this girl breasts go jam me for my back. e happen the first and second time I no think am, but na the third one dey very obvious. I say which kind wahala be this bayi—the thing happen again and again until my penis begin stiff inside my trouser. Next thing this girl slip her hand come my trouser grab my penis.

Omo remain small we for fall inside gutter, as I struggle to steady the bike. If you see as I vex, I manage park my bike, begin para give her say which kind nonsense rough play be that say shey she wan kill us. For night for main road. The thing vex me ehnn. She no talk anything as I just dey rake. As I take para finish she wrap her hand hold me from behind come press the whole of her breasts for my back. Aswear I begin stammer dey repeat one word twenty times, the thing enter my body, I no even comot her hand.

As I wan start the bike, she take her second hand come hold my preek again, I slap her hand comot again begin para… say make she allow me drop her where she wan go unless I go leave her for road dey go.

She beg me say make I sorry say her body just like me. I tell her shaperly say my own body no like her say I get woman for house. She just laugh tell me say she dey give me toto on promo I dey do shakara but say my penis don hard finish.

Shame catch me for my yeye penis, this thing sabi embarrass me like ehnn, the thing no dey know when to stand and when to pipe low. I no answer her, I no even do like say I hear her. I give her last warning finish begin start the bike.

This girl lean come my ear whisper tell me say “she no wear pant o” omo I nearly throway for ground. My preek throb inside my trouser like say she call am. E don already hard like iron.

I remember my okada colleagues and their gist how dem dey fuck ashawo steady. I say make I jonze her small so that I go get story to talk. Honestly I no carry am for mind say I wan fuck her. I say I go just whine her. I tell her say I no even get her kind money sef.

She burst laugh come tell me say she no go charge me much at all say she just like me say anything I get she go collect. My mind skip…. anything keh? My penis twitch inside my trouser I know say I don even dey leak pre-cum. She hold me tight again, take her bress jam my back well, I no object I just leave her.

She carry her fingers with long finger nails go my trouser begin stroke the outline of my erect penis from my trouser. My body do me like say I wan evaporate.

Aswear I no go lie, her touch sweet me ehnn…. I continue the jonzing tell her say even if I wan fuck her say I no fit carry her go my house say my babe dey my house and I no fit follow her go her quarters. She tell me say that one no be problem say we fit run am where we dey.

Here bawo! I almost scream. I look around we dey for one lonely, quiet main road. Na then she point one abandoned truck wey dey the road side. I look the truck shake head say noooo.

She laugh me say see as I dey do like mummy’s boy. She come tell me say make I roll my bike come say she wan show me something. She climb down from the bike begin waka go the truck. Na that time I see her mighty nyansh.

Omo with the way her ass just dey shake with anyhowness I confirm am say no be lie she talk when she say she no wear pant. My penis don hard finish, and the cold weather sef just dey promote the fuck for my head.

I check time for my phone 3:25am for morning, we dey the middle of nowhere for one quiet road, fear catch me say what if na plan this girl wan use rob me collect my bike. I bin wan call her back tell her say make we just dey go, but I say with the way this girl dey do body she go do something wey go fall us for road.

Like I talk earlier, no be like say I ready to fuck her o, I just say make I see wetin she wan do.

I roll the bike follow her, go the side of the truck wey hide us from main road. She say make i climb the truck tyre look inside, I first hesitate, but then, I climb am look inside, nobody dey inside. she go around the truck confirm say nobody dey around.

I just dey look her say make I see the magic she wan do. my eyes just dey fly from right to left, She ask me if I get condom. I quickly tell her say I no get, for my mind I happy say at least that one no go make us knack.

Na eim she look me tell me say make I no worry say she guide well. She put hand for the pocket of her bum short comot two condom pack give me. she tell me say na her tool say she dey carry am everywhere.

I ask her if na there we go fuck, she just smile begin pull her bumshort down. By the time I sight her mighty round shapely bottom if you see force I take tear the condom open, I comot my hard erect preek out from my trouser, roll the condom over my penis shap shap.

The girl bend down, arch her back, hold the tyre of the truck, set her nyansh for one masterclass doggy position.

I position behind her, hold her ass firm with both hands, she pour spit for her hand take am rub her pussy quickly to ease my penetration. With one hard thrust I push my penis inside her toto. Even though no be flesh to flesh, aswear I still feel that sweet sensation.

She tight, but I take am say na condom effect. I begin move my hip back and forth immediately. from the way my preek just dey enter dey comot I know say she don wet scatter….. normally ashawo suppose dey wet everly.

She open her leg wider, omo I chook my preek deeper. She no even make any sound, she just hold the truck tyre tight dey move her waist as I dey slam my penis in and out of her hot wet pussy. I dey uncomfortable as my eyes just dey fly from one end of the road to the other. Cars sef no pass, even bike, na only like two large trucks pass, dem shine light but the truck cover us well.

Na then I remember say I dey pamper ashawo for fuck wey I go still pay. I set my hands for her hip begin pound into her with full force. Na then she begin moan small small, me I no send her, I just dey fuck hard make my first experience with ashawo go well.

As I dey fuck her ruthlessly, her small moan turn to loud moan. The loud moan turn yells, the yells turn cries. And na the cry and whimper motivate me to fuck her faster. She just dey hype me dey call me fine boy wey sabi fuck well well.

She say the moment she stop me she see am for my eyes say I go sabi fuck. E get when she just dey shout “fuck fuck fuck” she talk am like twenty times with each thrust wey I enter her. my head swell, ashawo wey don fuck hundreds of preek dey certify my preek! See achievement!

“Chai this man you too good” She begin fuck me back, dey push her buttocks back press am for my waist, I dey like woman wey sabi contribute to fuck the thing dey motivate me. My whole body shake, as I enter another level, I tell her say I wan come she just laugh she push me comot from her come turn around kneel for my front, as she pull the condom comot from my penis the first spurt of my cum fly out splash for her face.

She quickly put my preek inside her mouth, they stroke me, I release the remaining cum inside her mouth, she lick me clean from base to shaft, trace the outline of my penis with her tongue, before she begin suck my dick cap with slow motion, I begin hard again.

My head wan burst as she increase her pace gradually dey suck me hard. I hold her head, with my two hands dey move my hip back and forth dey fuck her mouth. She sef use her hand dey stroke my penis dey suck me as I dey thrust in and out.

Small time she stand up tell me say make I wear the second condom. I tell her say I no get too much money o, she say make i keep quiet wear the condom fuck her. I quickly tear the sheath, wear the condom over my penis. She turn around again hold the tyre again…. I first use my penis slide her toto lips, she just grab my penis chook am enter her pussy.

This time, I go hard immediately begin pump her very fast. She sef follow my movement dey bounce her ass back and forth. I know say she don wet as my preek just dey enter freeway without any obstruction.

She begin yell again, I comot my mind from her noise or the fear say person fit sight us. The road still dey very quiet. i concentrate my full attention on the fuck, say I wan fuck wetin no good for this girl toto. I pump her pussy relentlessly dey go wam-wam-wam-wam until she begin beg me say make I cum.

I know say her legs don weak well well, I no stop, in fact na that time I begin fire her harder.

Na the way her water water nyansh bin dey shake give me joy to pump her faster. As I dey plow into her again and again, her nyansh just dey shake like wetin wan burst open. I grab each butt cheeks, divide am well, start to dey slam my penis fast deep inside her pussy.

Small time she begin shout say her toto dey on fire, say e dey burn. For my mind I say shebi na you wan give me extra fuck. I no stop o, I continue dey fire her pussy until she push me comot. She squat for ground immediately dey pant like person wey bin dey run race since.

She look me say shebi I dey form like say I no wan fuck before, say why I come dey hammer her like say I wan change her destiny.  I burst laugh, even though I no dey happy say she no gree me finish my fuck, I dey satisfied with the way I take drill her pussy.

Next time she no go tempt person anyhow again. I wear my boxers come dey watch her as she dey struggle to wear her bumshort dey do like person wey just survive accident. She stagger, take hand hold the truck dey support herself until she reach where I pack the bike.

Aswear I begin feel pity for herself, because na me wey fuck her know wetin I do her toto.

As soon as we climb the bike, she just wrap her hands around me hold me tight come rest her head for my shoulder. Person wey see us go think say we be lovers, dem no go know say na fuck I take set her configuration. She no even bother me at all, I just dey enjoy breasts for my back, e pain me say I no touch her breasts when I bin dey fuck her.

When we reach her destination, one popular brothel like that, she say make I give her anything wey I get but make I know say I been fuck her well ooo.

I no wan give her from the money wey dey with me, wey I don make that day. I run her transfer of 5k, if you see as her eyes wide, she just dey smile dey thank me. e no too pain me because I know say I bin don make pass that money that night. We exchange number, I tell her say I go arrange for us to meet again.

I start my okada begin go house, my whole body just dey sweet me, besides I don get story wey I go tell my okada friends.

Written by Tito

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 316 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics