March 28, 2024


Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E06) (18+)

 

Home » Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E06) (18+)

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E06) (18+)

The next morning, I carry myself go hospital jeje even the nurse surprise to see me but Na me Sabi wetin dey sup. He no go funny if I lose 2 million naira bet on top knack, who I go tell my story wey no go tell me say I dey mad?

Nurse look me like say she dey vex come begin yarn me say why I no call am make she come.do me check up for house. I just laugh lie say i dey pass by Na why.

She continue to look me with corner eye but I no care, me wey I sabi say she go wan fuck me if she come my side.

When she check me finish, she tell me say I dey ok but I need to rest for like two weeks make I no do anything wey dey stressful because he be like say I done overwork myself. I think am, Na weekend me and that woman get match o, I ask nurse whether anything bad go happen if I do anything wey dey stressful in the next two weeks.

She say nothing much but I fit fall sick. I begin explain the matter wey dey ground give am about that woman and the money wey I done bet before I come tell am wetin make me come hospital gangan.

I need make she give me treatment Abi some medicine wey go give me stamina because I must not lose this money wey I bet.

She look me like say I dey mad, come look around the ward come look me again before she smile tell me say, no matter wetin she give me or wetin I use, I no fit win that woman. I first shock like say wetin she mean but she say her work no go allow am talk pass that one but if I like myself, make I comot my money for that bet because I no fit win am.

Omoooooo, vex done begin show for my face and she done see am before she come talk say she go give me wetin I want but on the condition say I go fuck her when me and the woman done fuck finish.

Woman! WOMAN!!! Ha! No be this Shima dey tell me say make I no stress myself too much now say I need to rest for two weeks without doing anything? Now she dey book my penis immediately after I fuck one person finish, no be stress be that?

She carry injection give me sha come give me medicine say make I dey use every morning say he go dey make me sleep and make I try no fuck till weekend o, I tell am say I done hear.

The injection dey make me feel like who done high as I dey go boutique even when I reach, I just go rest my head for my table, Angella dey take care of other things.

By the time we go close, my body done dey ok and I come dey feel stronger. As I drive enter my compound, I sabi say something dey sup but I no sabi wetin he be. Me and Angella enter house. As I on light,

Na Oyin I see on top couch, with sexy, black, lace, bra and panty to match. I surprise to see her but she self surprise to see say I come house with woman. First thing wey she ask Na say who be the lady and her face done change from sexy to vex.

Me self no Kuku dey happy to see am, she wey two guys dem dey pipe for my front. I just go sit down tell her say Na my sales girl and she just dey my because she get accommodation issues.
She look Angella like say she Wan kill am before she goes drag me go bedroom. As we reach inside wey she lock door, I go sit down for bed.

Oyin begin murmur inside my ear say she Sabi say I dey fuck my sales girl and she no like am. Even if I wan fuck my sales girl make I do am outside say make I no bring am inside our house. Our house? Well she dey correct sha, her money dey inside the money wey I use get the place.

As she continue dey yarn her Tory dey go, me I done begin doze, my back done land on top bed.

Omooooo, see as them dey fuck Oyin for mouth. One guy dey enter her mouth another one dey fuck am from back. Na so I take wake from that bad dream wey I rush push Oyin comot. As I doze go, she done begin suck my dick.

She dey surprised say I push am comot come dey ask me why? Me wey I get many reasons. As i dey see her, i dey remember say two guys pipe am, that one dey vex me one side. Then she just come my side, she no yarn me, and she Wan make we fuck like that.

Laye laye, we die here, I go wait like two months make I Sabi whether she done get belle or not. No be me she go carry people belle give.

I calm down tell Oyin day I no well and my nurse tell me say make I no do anything wey stress, especially fuck for the next two weeks. She look me like say I dey mad. She no gree believe me until I call nurse put the phone for speaker make she hear.

After that one self she still no gree, she say make I lie down say she go ride me say that one no be stress for me. Woman get Wahala sha, Oyin turn me to biology teacher dey make me explain say if I cum I go lose energy but she still no let me rest, she say she go give me milk. Which kind Wahala be yhis?

The second day, Na only Angella go boutique. I dey house dey rest but Oyin no gree me rest. I Kuku ask am say why she Wan make we fuck, she say she just wan feel my sperm for her pussy. Na for there I realise say she Wan use my head true true.

She wan plant another person for my head. God forbid bad thing, I rush text nurse make she come check me for house. As that one come, she act to script as per wetin I text give am. She go sit down dey check me from time like who no well, I just dey happy because Oyin disturbance done reduce as she see the nurse.

The place wey yawa come happen Na weekend when I dress up say I wan comot, Oyin say she go follow me. Follow me go where? Abi this girl dey mad ni? As me and her dey argue over why she no go fit follow me Naso she ask me say wetin I use the money wey I borrow for her hand do?

The question shock me, I just quiet. He be like she self feel bad she just dey look as I dey go my car. When I check my phone I done miss the woman call. When I call back, Na her guy pick am, him say I get one hour to reach before them cancel my appointment.
I first carry the remaining medicine wey I collect from mama use before I drive reach there like say person dey pursue me.

Na me lead myself go the room, the woman dey wait for me, naked. Handcuff dey ontop bed. She just sit for corner dey smoke her weed jeje. Me self use that time rest dey drink water. As she drop her last stick, she just Waka come where I sit straight.

Even from her Waka, I dey hear how her pussy lips dey rub each other as per she done wet. She no waste time at all half of my penis done enter her mouth. The medicine wey nurse give me and the one wey I get for house them no disappoint me.

As she hold my penis, before she put am for mouth, he done hard already.

Omoooooo I just dey grab the woman head anyhow the way she dey suck my penis, my body dey vibrate. As both of us stand up, she carry the handcuff give me say make I cuff am for back. Nice one.

After I done cuff her, I make her head rest for bed before I come enter am from back. I make sure say everything enter her pussy before I come dey pull am comot small small come enter back. Small small I begin dey go harder.

She dey there dey do Hmph… Hmphn… But when the thing begin hit Wella, she soon begin moan dey shout. Yes! Na wetin I wan dey hear be that.

Two of us dey sweat but nobody done tire. She dey look back dey bite her lips come scream again. This one look like say I go chop two million o. She end that idea sharp sharp when. She say make I put am inside her yansh.

I ask whether she get lube but she say make I go like that. Omo small small we force my big penis enter her yansh o. The way she take shout be like say she want demolish the room and her hand still dey her back with handcuff. I give her small time make she relax before I begin fuck her yansh.

When I begin fear for my money Na when she begin to fuck me back.

She dey shout say make I fuck am like say she be Bitch. Emmy? Wetin you dey do? You bet 2million come dey use penis pamper am? Naso me self begin fire her hot hot o till I cum Inside her yansh. She say make I uncuff am.

This time I cuff her hand for back of her head come lay her back for bed begin fuck her pussy and yansh. One I tire for one hole, I enter the second hole. I even turn her around do am from behind but this Woman just dey moan dey scream. Her pussy no gree dry, she no gree tire.

Naso I give up. He better make I lose money than make I lose my life. My leg done dey shake, I done dey see double. Her boy come inside where we dey come uncuff him madam.

She look me smile, collect another blunt for him hand come tell me for ear say make I send 1million to her account make I keep one because I make her cum.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 20527 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics