My head full that period, say I no run mad na only me sabi how I take survive dey manage myself. No be say I no fit marry Gloria o, infact she fine well well, get sharp body and she sabi do woman things but wetin vex me then na why she use belle set...