March 26, 2024


 

Home » gateman fucking maid

Tag: gateman fucking maid

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02 Finale) (18+)

I no sabi as I take manage drive reach house but as I dey try park self, I done dey see double. I just manage comot the car for ignition stagger enter house. As I stagger enter inside house, Oyin and Angella no even see me at all. The two of them...

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E06) (18+)

The next morning, I carry myself go hospital jeje even the nurse surprise to see me but Na me Sabi wetin dey sup. He no go funny if I lose 2 million naira bet on top knack, who I go tell my story wey no go tell me say I dey mad? Nurse look me like...

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E05) (18+)

I been dey try hold body say I go gather all my energy go fuck this woman but, one week pass, she or her people no even call to accept my challenge. I begin tire and konji done begin do me but I still dey try hold body. Instead wey that woman go...

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E04) (18+)

Na small small talk I dey hear as I begin wake. I been wan move my hand but he be like say something dey hold am. My eyes open quick quick when I see say na hospital I dey. Shebi I been done escape from hospital na. Na Oyin help me escape from...

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E03) (18+)

As dem dey drag me go where the motor park, I no fit shout. Something dey chook me for back, I no Sabi whether na gun abi na knife. As we near the G-wagon, the motor look very familiar. Na one of Honorable G-wagon be this. Chai, this man done...

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E02) (18+)

Me and that madam fuck ourselves well well that night. He sure me say when she reach house Na sleep she go go sleep. Since that time like this, she don turn correct customer for me. She go buy clothe and underwear we go enter changing room make she...

 

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E01) (18+)

E no easy to be boss. I begin dey wonder, how these big big men dey run all their many many companies self? Ordinary this boutique wey I open, I don interview like ten girls, all of dem be wetin I want. One fit sabi, make she no fine, one fit fine...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Finale) (18+)

This loving wey dey between me and Oyin me self no believe say he fit happen like this. She dey spend money for me wella. She dey carry me enter boutique, go club. I no even sabi whether I still be Security guy again. True true, love dey blind...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 6) (18+)

For the place wey I stand put, my leg done dey shake, piss dey hold me. See as these hefty men dey jump comot for pick up. Na the one wey bone face pass first begin waka come my side. He cork him gun… kraaka! Sweat full my body, na today be my last...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 5) (18+)

As I enter my room, jump onto bed, I check under my pillow, na wetin I see? Na Oyinda pant dey there. Which kind winch this girl be, abi na which kind game she dey follow me play? I no want wahala! Make woman no go put me for trouble o. But as bad...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 4) (18+)

Shayo still dey for this girl eyes because even her movements no dey balance again. I no sabi whether I done offend am before but this Oyinda girl no like me at all, na shayo carry am come my quarters wey make am dey grab my penis like say she be...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 2) (18+)

Hey guys! How are you? Hope you had a fantastic weekend? I just have two things to talk to you about before today’s story. First, the planning for the party is going swimmingly well. If you’re part of the people willing to donate, I sent an email...

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics