October 24, 2025

Yeyegist: Wrong Potion (Chapter 2) [18+]

Home » Yeyegist: Wrong Potion (Chapter 2) [18+]

Yeyegist: Wrong Potion (Chapter 2) [18+]

That one na for his pocket because this kind mood wey eim don hang me for, I no go even gree am to go at all, highest I go beg am to fuck me.

My heart cool down as Dare ease his head from my toto come kneel down between my thighs, he set eim penis again—this time na just one push, my wetness assist eim penis to slip inside me. No be like say his penis enter freely because the guy just too big, but atleast he enter.

My body feel am say something enter me as Dare push eim fat cock inside my toto, my body stretch like limousine for bed, I press my nyansh for bed. At that moment I no know if na to open my leg wider or na to jam am close.

Dare preek full my punani like when dem park tractor for keke park. My whole body shake. Dare just dey push half inch in and out, like say eim sef know say eim no fit just enter like that unless eim wan create another passage for my toto.

Dare continue to push one inch in, half inch out, until his penis enter me finish. Then eim begin with slow shallow strokes dey chook in and out. I close my eyes tight, allow myself to feel eim big preek as he dey enter me small small. E be me like say dem carry me put for another world.

Dare penis full me like say eim wan take am divide me. The moment he begin move swiftly dey penetrate deeper with increased pace, I begin moan immediately. Thank God say I bin dey play music from my music box, but wetin funny me pass na say na gospel music I bin dey play. I just look myself say na only God go forgive me.

Small time Dare change gear enter fleet mode, begin slam enter me with hard, rapid thrusts. Omo I begin see things. Me wey bin dey try to control my voice, I just free myself begin shout full the whole apartment. Dare use two hands hold my hips dey fuck me like say na eim mould me. Kai! aswear if I talk say person don ever fuck me with this kind energy before, na lie I lie.

I wail o, howl, yell o, shout o, everything I do, Dare just dey pound my toto this kind smashing wey I no fit describe. I stretch my hands, take am wrap around eim waist dey help am pump me faster. This guy strength and stamina off me, I no know when I begin speak in tongues, just dey blab, dey sing praises about his penis and how the fuck dey totori my soul.

Then all of a sudden, Dare change pace, begin go slow. This time he put eye dey look me deep, dey thrust in and out slowly. I wan mad, which kind change in motion be this one? Who teach Dare physics na werey …. Why he go just carry my body hang for up come begin dey go slow.

For my mind I say ahhh abi the juju don clear, make e no clear now oo, now wey the fuck don sweet me finish. I no gree o, I raise my nyansh up to collect eim preek fast with my pussy, but he press me down still dey go in and out with almost three seconds interval per thrust. I try to push him body to mine but the guy just stiff his body dey go at his own pace.

Wetin fear me pass na the way Dare take dey look me, like say he dey try figure something. For my mind I say tor abi his senses don dey come back small small. Na then I remember say I never even settle on wetin I go tell am and wetin I go do if the jazz finally clear…. I conclude say me sef go pretend like say I no know wetin happen too.

Na all this thinking I dey busy with when Dare suddenly without warning begin drive his dick back with serious sharp speed and precision, dey fuck me fast again. Oboy I scream! This time Dare pound me like say he wan separate my toto from my body with the kind sudden speed he take dey bang me. Even the shout me sef I begin shout, I know say I don cast for the whole compound, but I no send.

Each deep thrust drag me closer and closer to my orgasm, until like say we plan am together, I first reach my climax with enough howling and yelling wey I use announce give the whole compound say person don dickmatize me. Dare sef push his penis enter deep inside my body as he fire his own cum load. Na as I dey scream dey shake, naso Dare sef dey growl dey shoot sperm inside me.

Then suddenly Dare jump comot from the bed shout “Jesus”

Immediately me sef I follow shout his name too like say I dey shocked, I drag the bed sheet take am cover myself.

Omo the juju don clear from his eye!

I say make me sef act like say I shock, Dare take hand wipe eim face plenty times. I pity the guy, shock wan kill am. His big penis begin shrink down immediately, even the cum wey bin dey drip from his preek tip, seize asap.

“What have we done”? Dare ask me dey look everywhere as if eim dey try figure out where we dey, sweat don full his whole body, his eyes open dey shine like vigilante torch.

Even me sef I ask am back too, I ask Dare wetin dey happen say I no know as we begin fuck—omo I act this thing wey even me sef I tell myself say I suppose dey Hollywood with Angelina Jolie with the way I take fake surprise.

Shaperly I twist the whole thing begin dey blame Dare. I even begin fake cry join make the whole thing flow well. I tell am say the last thing I remember na say I open door for am…. I even accuse am say I dey feel like say eim use medicine off me so that eim go fit fuck me.

Dare take the whole blame, just dey apologize say himsef no sabi how he take fuck me. He say he no know wetin enter am. Deep down I know say na true Dare dey talk but I just say make I whine am make he take the blame because I no wan take the fall.

E no get beg wey Dare no beg me that night, I just dey form my yeye cry, dey talk say how I wan take face my best friend, how I wan take tell her say I no know as me and her man take fuck. Dare say make we no let Tayo know say she no go ever believe and e no get any how we wan take explain to her say we no sabi as penis take enter toto.

I ask Dare if he bin use spell on me? Dare swear with his life say he no use anything. Dare talk say even him sef no know as he take climb me. The guy just dey beg me, ontop fuck wey I enjoy. Poor Dare dey there dey rack his head dey reason who fit don use juju do both of us. I just dey look am as he dey talk to himself dey walk around my room.

All that time my body still dey do me like say make we fuck small ontop, but dem no born me well to open mouth talk am with the way Dare just dey restless dey do like person wey don commit big thing. For my mind I say calm down na fuck we fuck we no kill person.

Dare turn around look me, the way his eyes waka over my body, come squeeze face like say na shit he dey look. From where I dey for the bed I feel the level of bitterness wey full the guy. For my mind I just dey reason say since we don start make we just complete the fuck in peace make my body no just hang like this. My pussy still dey slippery and wet like where dem pour okra soup and my nipples firm dey scream for more!

Dare murmur something like say he dey talk to himself, the guy just dey restless, small time he use his palms wipe sweat comot from his face. Na then one dirty idea strike me again. I stretch put hand ontop my table, take the container wey the powder dey inside. As Dare no dey look my side, I quickly apply the remaining powder again. I rub am finish come use my knee move on the bed go Dare back.

As I put my hand for his shoulder me sef feel the jolt of shock as Dare jerk. I allow my breasts rest ontop his head as the bedsheet wey I wrap over my breasts slip down.

Dare turn around immediately to look me, as he wan open his mouth to talk , na eim the jazz hold am again. Dare swallow the para before the thing drop, next thing he grab my waist, lift me up, land me back ontop the bed like say na WWE.

Dare spread my legs wide, hold am up like say na rubber. He first use his semi-erect penis slide up and down my wet pussy lips, as Dare dey do am naso eim preek dey stand gradually and me sef dey produce pussy juice like say I get juice factory between my legs.

Small time Dare start to use his penis dey tap my clitoris, omo that one throw me overboard, I grab the bed sheet they turn my head left and right like person wey dey collect anointing. I no even think about repercussion again, anything wey wan happen make e happen, I just lock up my mind say I wan fuck this fuck finish.

Dare sef no send, but I know say his own no normal, na the powder dey work. His expression just blank, he just set face dey look me like person wey miss road.

Dare move one hand go my breasts dey fondle am. He squeeze my nipple as his second hand still dey guide his penis to tap my toto. My bobdy just dey do me like say dem plug charger for my body, I come dey beg am again say make he fuck me.

Dare no slide his preek inside, instead he tap me faster, na only me know the things wey I see and how the feeling do me like say my toto wan explode. The tingling feeling sweet me like say person release sugar for air. Na as the thing dey sweet me Dare push his penis inside me, I scream!

I don too wet so his preek just enter one time—the guy begin pound my toto immediately, dey fuck me thick fast deep thrust. omo for my mind I say E for Energy! I no fit forget how Dare hips bin dey move back and forth with speed like sweing machine. Even the sound wey our skin make as e dey slap each other reach to alert the whole compound, for my mind I say kai, this guy penis don cast me………

Wetin sweet me pass na when Dare begin slip his preek comot use his penis tap my clitoris like six times before he slide am back inside me begin dey pump me again. Dare repeat the thing again and again until e come be like say na game.

Fifteen pumps and six taps… Dare accuracy wan mad me. nothing I no tell am, I praise am, still beg am say make he fuck me harder, say make he use his preek design my toto. E no get yeye talk wey I no take my mouth talk..

Until, e reach one time he pull out to tap my clit again when my whole body just convulse, my body stiff, i stretch like person wey epilepsy catch, the next thing my squirt gush out with force like say person switch on my inner tap.

As I dey squirt naso I dey vibrate dey jerk, dey use one hand rub my clitoris fast like when dj dey scratch turn table. Dare sef no shift comot, my squirt splash for his body but he still remain between my legs dey tap my pussy with his penis as more and more squirt pour comot from my penis like fountain. Then he drive his preek back inside begin fuck me again.

Written by D.N.D

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 525 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

Verified by ExactMetrics