Just two days wey I done dey with this Aisha girl, the way I done take fuck, I never fuck like that for my life. My toto dey hot self and he dey wet if I just begin think of wetin we done do for more than 24 hours now.
I just dey imagine say make me and Aisha begin date ourself. We go fit dey knack like this one wey we do and Aisha go still fit they link us us better people wey go fuck us give us better money. Aisha sabi things pass me.
We no even need to date but me I go wan make Aisha dey chop me the wa she take do am last night and me too I go learn how to do am self so that I go fit dey satisfy am when she need. But, I no come sabi how I wan tell Aisha this matter o.
As I dey chop, I dey use corner eye look Aisha, na very fine yellow girl. One of the problem wey I get be say, na from Police station Aisha dey always catch her connections so, I no sure whether Aisha go wan leave the work.
But make I no lie, this small life wey Aisha done show me eh, my mind no wan do police work again o, and even the officers wey I follow dey station kuku no like me before.
As evening begin reach, I begin pack my bag dey go my house because we go need resume station the second day. Aisha been wan make I stay again but, I no carry enough undies and I no dey like wear another person own even though say I see say Aisha na clean girl.
And if I stay that her house overnight again, he sure me say Aisha go still fuck me overnight. And me I no go mind o but I no be like Aisha jare. The girl too get energy.
She go resume for office like say she no do anything me I fit dey sleep behind counter like mumu and I no go want make all them these officers begin ask me yeye questions especially D.P.O., the man no like me as I no show am my bobby na and I no allow am fuck me.
Me self no send am but him and Aisha dey close somehow and as Aisha done tell me say she done fuck her former D.P.O., she fit fuck this one too. But, me I no go like make Aisha fuck this man. I no even wan make she fuck anybody for the station because Aisha like big penis o.
Make them no go snatch am for my hand.
When we reach office the next day, Aisha go just look me dey smile. When nobody dey look us, she fit spank me for yansh or for bress. Omo, After all that fuck, ashawo still dey this girl body o. No be this police work she suppose dey do especially as she done get some connect.
She for just dey one side dey use her toto collect money still dey enjoy better penis. Me self I kuku no mind as she dey touch me sha, he dey sweet me for body. Which time person dey touch me like this last if no be for Aisha wey carry me go house still carry that delivery guy enter to fuck us.
One thing wey dey about me be say even as I fine still get body wey dey carry people come my side, I dey always fear to fuck and na why I no dey fuck too much be that unless when person make plenty effort.
If na only me dey for that delivery guy now, I for no fuck am o. If no be say Aisha carry am enter and the way him penis dey scatter Aisha head come begin give me konji.
As the other officers comot go do their patrol, he remain me, Aisha and D.P.O. for office. She siddon near my side, two of us dey behind counter. As she done siddon like that, I sabi say gist done start.
I open my ear make I hear wetin my friend wan yarn me. She come dey ask me say whether I enjoy everything wey we do for her house. I no even fit answer, I just dey laugh like mumu. She suppose done sabi say I like everything like that. She come begin dey ask me say how many times I dey fuck per week. That one hard small.
He done reach like 1 month wey I fuck last o before I come go Aisha house and that one self no even fuck me well well, he just do am small small and the mumu still cum for my body o but na him pay for postinor sha.
As I tell Aisha that one, she open mouth. He be like she wan ask why but me I kuku tell am straight say I no like to dey fuck like that. Aisha look me like say I dey craze before she burst laugh. She tell me say who no like to fuck no go dey collect penis the way I take dey collect am for that delivery guy.
She say she see everything wey I do from how I take dey seduce the guy dey open toto for am.
She say who no like to fuck no go do like that o say maybe na shy shy just dey kill me. Na so she come ask me say apart from the fuck wey those thieves fuck me for hotel the other day, which fuck I done enjoy like that again? Omo, my head just empty. I no even fit remember anything.
The only thing wey sure for me na him be say, after that fuck wey those thieves do me, na the one wey Aisha and the delivery guy knack me I fit remember for my life as the ones wey sweet pass. That Aisha own especially because I just dey cum like say my toto na tap.
As I no get answer to give Aisha, I just sigh. I really need help for this my life. No wonder as them fuck me finish for her house, I begin reason whether I wan continue to dey do police or I just wan dey collect better penis and money. Aisha carry her hand hold me for back of my neck come tell me say make I no dey do shy shy for fuck matter o.
Anybody wey I wan fuck, make I tell am with my full chest say I wan fuck am. Men them cheap, no man wey I go tell say I wan fuck wey no go gree o even some women go gree for me.
As I dey reason the matter, Aisha come ask whether she done tell me how she take begin fuck her former D.P.O? She never tell me that one before o na so I rush balance myself well well make I hear gist. She say the D.P.O. done dey give am some kind eye but, she never begin look him side because him never dey drop money but he get one time wey them carry some thieves come their station.
Three of them like that. Them be petty petty thieves, na generator them carry before people catch them. Them done put those ones for cell for morning. As night begin come, some officers go patrol, some go off duty and D.P.O no dey around. The officers wey she suppose hand over to, them never come back.
Aisha been wan comot that evening to go find some of her customers na abi make she go lie down ontop her bed use her toy. She begin vex say these other officers dey delay am. She waka go the cell area to check the thieves before she go report the matter give D.P.O.
As she reach the cell, one of them done already comot prick dey piss for there. Na that him penis draw her attention to the cell. She move close make she see am well. As that one see Aisha, he begin ask say whether Aisha no see say he busy. Aisha tell am say make he no vex say she just like wetin she dey see.
She come ask the others whether na this thief penis big pass. Na so those ones too comot their penis from inside their trouser show Aisha. Even though say their penis no big reach the first thief own, he no go bad to collect three penis at once na.
Na so Aisha comot for there go counter. She carry the key to their cell, carry one chair join body. She unbutton her uniform comot her bra put am inside her bag. She leave the uniform unbutton as she begin go back to the cell make the thieves them sabi say she mean business. As she unlock the cell gate, she carry her chair go the middle put am for there siddon.
She tell them say time no too dey and she no go fit comot her trouser so, them go need do the thing fast before the other officers come back.
Na the thief wey get big penis she first call. She put him penis for mouth begin dey suck am. The other thieves dey look them. Them carry hand hold their penis. Aisha call them say make them come close come play with am o because time no too dey like that. She continue to dey suck that penis.
One thief dey her side dey rub her head and her bobby. The other thief kneel down for her other side dey suck her nipple still put one hand inside her toto dey rub am. Body dey sweet Aisha but, she self remember say time no dey.
Na so she stand up pull her trouser go down. She turn yansh give the one wey get big penis. Him self no waste time, he shook him penis inside begin fuck am. That one wey dey suck Aisha breast before no even waste time before he put him penis for Aisha mouth. Aisha pity the third one begin use hand massage him penis so that him self go fit enter set.
The thing done dey sweet go o, na so, D.P.O. bust in with gun come tell everybody make them HANS UP!
Written by Reezy Sama
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 6437 times!