March 25, 2026

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 8)[18+]

Home » YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 8)[18+]

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 8)[18+]

“Harder, baby! Fuck me like you own me!” I flip her over the seat, fold her body like origami, enter her from behind doggy-style, pounding her nyash with thunder claps, papa! Papa!

Her walls clenching tight, milking me till I feel like exploding.

I grip her breasts from behind, press her tight against my body, make sure say her ass lap well for my groin, then I begin give her one close range grand slam. If you hear shout she shout, you go think say na kill I dey kill her, and at the same time I begin feel my orgasm building inside of me.

I tell Lizzy say I wan cum she tell me say make I come make I baff her toto with my sperm say her toto dey burn. As she dey talk, naso she dey use her nyansh dey bang my groin, my thrusting speed double.

I fire her pussy until my whole body just stiff, I begin jerk as I explode inside her with one loud growl. Me sef I feel the large load of cum I release inside her cunt.

She squeeze my dick with her pussy, take am extract all the cum wey remain for my preek, I say choi this Lizzy na promax fuckwomando. She collapse for the bed dey pant like person wey do temple run.

I think say she don tire, next thing she pull me over her hold my penis begin use am rub her toto entrance. She do am until my penis thicken again, then she chook am inside her toto.

Her toto grip me, hold me tight like person wey catch thief. I hold her thighs, begin drive inside her with force, each thrust deeper and harder, the bedframe bang for wall like drum.

Her nail rake my waist, pain mix with pleasure sweet. “Dont stop,” Lizzy moan as she wrap me with her leg, pull me deep. I cum again, explode inside her with loud roar, but she no stop. “Again,” she demand.

Time stretch like rubber, hours pass we still dey fuck. My muscles begin shake. My breath rough. My body dey protest. Sweat soak mattress. Headboard dey knock wall. Her neighbor hiss tire. Lizzy laugh.

She no dey show sign of tiredness. “Don’t stop, just don’t stop.” Stop keh! I no stop o, I continue dey pipe dey go. I hold her hips, pull her to meet my thrust. The kpam kpam kpam kpam sound of my groin as e dey slam her pelvis reach to awake everybody for the compound, talk more of the noise she dey make like say she dey sing Indian song.

After some minutes both of us weak again, we collapse. Everytime my preek soft Lizzy go either stroke me back to life or suck me till I hard again. We do every style wey person fit think until my release blur, my eyes begin turn once, twice, three times, till na air I begin shoot, body shake, preek pain me like say dem beat am.

Everything I don do her breast before, I triple am: I grab am with authority, suck, bite, knead till dem red.

When I finally reach my limit and collapse, Lizzy no gree the moment end. Her hand move slow, begin tease me again.

“let’s make him stand,” she murmur with smile.

“You wan kill me,” I pant, half-laugh half-fear, my body shake. We collapse, body wet and tired. my whole body dey ache like person wey dem flog. Eyes red from no sleep. Lizzy lie beside me calm, satisfied, no tiredness for face.

As I comot outside the following morning, her neighbors eye just dey follow me—some peep from door, others whisper as I dey pass, dey pretend like say dem no dey look me.

But I know wetin dem dey look me for. Na me, the man wey no let dem sleep. I waka pass steady, stare mix with envy and judgement. Lizzy laugh follow me reach gate, she no even send them, I know why she no mind, she know say she go soon leave the compound later that day.

After Lizzy don waka, e no too tey before my one-year NYSC sef wrap up like old newspaper. But I no comot from the fashion shop.

Me and Aunty Kate strike one deal say I go continue dey crash for her BQ until I master the craft, but in return, I go dey do part-time teaching job for her school, and… I go still dey service her mature punani like mechanic dey oil engine.

E no hard me to chop the offer, after all, na just few months remain, and her body na like fine wine wey dey age sweet, always ready for my drill.

One hot afternoon, my madam beg me say make I help her quickly use my car go deliver one cloth give Madam Ezinne one of our big clients for her boutique inside town.

She say the woman go give me another set of material make i bring back. I grab the package, jump inside my motor, speed off to the woman boutique.

As I enter, the bell jingle soft for the door, the place sharp die, glass doors, racks of designer clothes and accessories dey sparkle under AC blast, the air thick with perfume and new fabric scent.

I see Madam Ezinne where she stand dey talk with one customer, she be like one of those big society women wey dey grace front page of all those glamour magazines. Thick madam wey dey smell money from head to toe.

Her clear, smooth skin shine like polished mirror under the lights, gold jewelries pack for her wrists, fingers, and neck like say she be hip-hop rapper, even her ears no escape, multiple piercings with dangle gold earrings.

I notice say she get big breasts, but the fitted jacket she wear cover am small, and her nyash wide like two-plot land, swaying under her tight skirt. She remind me of my mama and all those her politician owambe friends wey dey spray money for party.

As she sight me with the package, her face light up like say we be old pals. She just dey free with me, begin gist me like say we know before—

“My sales girls are stealing my money” the way she talk am I know say the thing don dey vex her and she just dey find person wey she go pour out her heart to.

She tell me say make I sit down then she order one of her girls to bring the material from her office for me. she then turn to another: “Oya, bring cold drink from fridge for this fine young man.” I wave hand quick, take her say I go need rush go back, say work full for shop.

But she no gree, eyes twinkle with something I no fit place.

As I wan waka, she call me back sharp say make I come take her measurement for the new outfit wey she wan sew. I tell her say my madam get her measurement already.

But this woman no gree me, she insist like say na command say make I take am again. If no be say my measuring tape hang for my neck like pendant, I for lie say I no carry am.

Naso she drag me enter her private office inside the boutique, door click shut behind us. The office no bad at all, plush couch for one corner, big desk scatter with fabrics and magazines, AC hum cool-cool, but the space small, intimate like trap.

As I near her, her strong perfume hit me like wave. Na her skin enter my eye pass, fine yellow glow, thick and smooth, heavy red lip gloss shine like wet paint on her full lips.

She stand there dey wait for me to begin take her measurement, me I just dey there dey assess her body, then bam! She comot her jacket, revealing white tube top wey barely hold her assets.

Omo, my eyes nearly pop out her chest full with gigantic yellow, big like punishment from God, heaving with each breath. Cleavage deep like valley, and through the thin fabric, I spy the dark pink areolas and nipples poking out like invitations.

My mouth dry instant, throat tight like rope. She chuckle low, voice husky: “Have you forgotten how to measure bust? Or you are shy?” Chewing gum dey sound kpai-kpai, the sound echo for my ear.

Since I start this work, I never measure female customer bust before—na only Ajoke or shop girls own I dey always measure. Tension choke me, my hands shake like leaf in storm as I wrap the tape around her underbust.

My fingers graze her soft, warm breasts—electric shock shoot through me. She hold my waist sudden, her head fall on my neck, breath hot-hot against my skin.

Omo, my heart pump times fifty, blood rush south, My heart skip beat—wetin this kind woman wan do with small boy like me? My yeye penis start to breathe heavy inside trouser, swelling hard. Her breasts press my chest full, nipples hard like pebbles poking me.

“Madam… madam…” I call five times, voice weak, but body no move one inch—we freeze like statue, air thick with unspoken want.

She laugh soft, lift head, eyes lock mine with fire: “You know what I want?” Thrill take over—suspense peak. What if her sales girls hear us? What if my person enter?

But I still tell myself, “No dull am.” Me wey don fuck Aunty Kate wey get money and solid body pass this woman, I no suppose loose guard. My morale pump me like fuel, I grab her breasts with two hands, grope am firm, thumbs circle her nipples through the tube. Immediately, her body melt against mine like butter for sun, she hiss sharp for my ear. “Yesss…”

One hand wrap my waist tight, the other slide down to my penis side, grab am through trouser. My body shake, I squeeze her nipples harder, twist am, she moan deep,

“Ahh!” Pull my head down, her fat thick lips crash mine, nearly swallow my mouth whole. The kiss wild, tongues battle, I taste lip gloss sweet-salty, her gum flavor mix in.

She push me back onto the couch, the leather stretch as I land. Madam Ezinne comot her skirt and pant together with speed, revealing her wide hips and thick thighs.

Me sef, I war with my belt and buckle, yank my trouser down, my penis fly out, hard and throbbing like angry snake. As she sight my giant odogwu, she shout “Jesus!” quick take hand cover mouth, eyes wide like like person wey see big money for road.

“Chai, see the pole you are carrying!” But I no send,

I no waste time. I position her proper for the couch—her thick knees sink inside the soft leather, hands grip the headrest tight like say e be lifeline, her wide nyash arch up high, presenting itself like offering.

From behind, her body look like wetin dem erect. Her yellow pawpaw skin glow under the office fluorescent light, sweat already dey glisten small on her back, her gigantic breasts hang heavy, swinging slow like pendulums waiting for motion.

I slip my finger underneath her—omo, I jam Mississippi river, she don wet slippery like oil, juices dey drip down her thighs.

I align my rock-hard preek for her pussy entrance and push in one deep thrust. her whole body shake as I enter slow at first— her pussy wide like city gate, but e still grip my shaft tight-tight, hot and velvet.

Omo, the way her pussy swallow me whole make my head spin, hot velvet walls clenching every inch like say e no wan release. She bury face for the head rest of the leather sofa, muffle the noise,

“Take it easy… been long I had a cock this big.” I no hear word, after all na she find trouble. I plunge deep, slam in full. Na that day I confirm my size proper, I fill her up complete. Immediately I begin pound this woman like mad man.

She let out sharp cry. “Ahhh! Yes! Fuck!” her voice loud pass whisper. She no even try muffle am, I slam her like possessed man. Each thrust full power, hips snap forward brutal, my groin slap her fat nyash with thunderous papa-papa-papa! sounds wey echo like gunshots inside the small office.

Na then I begin wonder how I take find myself for this woman toto. no be cloth I come deliver? How I take begin fuck her? abi na juju she take whine me?

Her whole body jolt with every impact, breasts swing wild, slapping against each other, her nipples hard like bullets. She scream nonstop:

“Harder! Chai! Oh God, yes!” No shame, no low voice—her shouts full the whole office, I just know say her sales girls outside go dey hear everything crystal clear.

Maybe dem dey even stand by the door, ear press for the door, dem go dey look each other dey laugh. But as she no send, me sef I no send, blood pump faster, e make me pound her even more savage.

Sweat pour down my body, drip onto her ass, mixing with her own wetness wey dey splash every time I pull out and slam back in.

I grip her hips tight, my finger enter her soft flesh, pull her back against me fierce so that my preek bury to the root every single time.

She push her nyash back meet me, ass clap loud, jiggle hypnotic like jelly for earthquake. “Deeper! Fuck me like an animal!” she beg with shout. I say shuu see person wey talk say make I take am easy na eim dey tell me to drill her hard.

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 852 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics