July 27, 2025

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 11) [18+]

Home » Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 11) [18+]

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 11) [18+]

Omo see me keh? For this kind period? Why e go be today of all day wey this man go carry this kind talk come up say eim wan see me, after all I dey drive pass eim shop almost everyday. In as much as I wan hear wetin the man bin wan talk, aswear wetin dey important pass for me at that moment na Debby wey dey house dey wait for me.

I tell the man say I no get time like that, the man say eim understand say eim no go take too long. I quickly type message send give Debby say make she enter my house if she finish with Aunt Kate say I no lock my door, make she no go dey wait for me outside.

Small time the man finish with the woman and her pikin, come tell me say make I sit down, for my mind I just dey think which kind enemy of progress be this one, why this one want make I sit down for this kind time wey I get toto wey dey wait me for house.

But then I see as the man take dey serious and I remember as Essy dey always fear the man say make I no let the man see me anytime I dey enter their compound. Fear begin enter my body because as the man say na Essy matter e mean say the man don sabi say something dey sup between me and her.

The man say eim just dey see me as young corper wey dey enjoy my youthful years ignorantly and na why eim wan help me before I put myself inside trouble, say eim know say I no know the truth about Essy.

As eim say ‘truth about Essy’ my head wan explode….. Which wan be truth about Essy? Wetin Essy do wey I no know of? Wetin do Essy?

Na that time I begin remember all the countless times me and Essy don fuck raw without condom. The thing wey hit me na abi na disease she carry? This one wey pharmacy owner dey tell me about Essy, I tell myself say make I calm down hear the man finish.

I nearly fall for where I sit down when this man open mouth tell me straight say eim know say me and Essy dey knack but because eim be guy man eim just dey code with us.

Na then the man ask me if I know say Essy na person wife, say na chief pikin wey dey abroad dem marry her for, and say dem dey prepare her papers make she go meet her husband soon…………… I wan mad, so all that house maid thing na lie, na person wife I dey fuck since!

My head nearly burst with vex and shock, no be say I never fuck person wife before, after all that day I still fuck Aunt Kate wey be person wife, but how she go deceive me finish make me believe say she be house maid wey me sef don dey pity her.

The man tell me say make I dey very careful say chief na eim friend and eim know wetin the man fit do me if he ever find out about my relationship with Essy.

Even when I finish with the man, to carry myself go house hard me, the whole thought of Debby wey dey house just wipe comot from my head.

As I dey waka dey go I just dey think plenty things for head. See me wey don dey arrange say one day I go meet chief and eim wife tell dem say I like their maid. I don bin dey carry am for head say I don tire for the whole hide wey we dey do say I go like follow chief talk say I love Essy and I want make dem know me. For my head I say choi!.

Naso I for take my hand dig my grave by myself for myself.

No wonder Essy sharp like that! Na me just dey carried away with her toto, na that time as I dey waka go house plenty things come dey flash enter my head. No wonder she dey use that kind big phone, her clothe dey always dey sharp and neat and expensive and her skin clean, smooth die, that girl never ever look like house maid from the first day we begin talk.

Most times I go just dey wonder how chief dem nice sotey their maid sharp like say na their pikin. I no know say na their in-law.

Kai but Essy for tell me na, atleast make I take am know how I go dey arrange myself incase fuck up happen.

What if katakata come burst, dem catch us together. so naso dem go just kill me for my parents. For my mind I say if I catch that girl ehnnn, she no go like am as I go take attack her.

By the time I waka reach my house, as I remember say I get knack appointment, naso all the vex and confusion for my body just disappear. Instead I channel the vex go my preek. By the time I reach my door I notice say Debby don already enter.

I knock door, as she open the door for me, my eye wan burst comot, she don already comot cloth, She wear only black pant and matching black lace bra, I just stand for door dey admire her big breasts and portable nyansh. Before she waka back go climb bed dey press her phone.

I say Konji don finish this one she don already comot cloth dey wait for penis.

I tell her say food dey kitchen, say make she go dish food make we eat. She smile look me, tell me say aunt Kate give her food for her house, say the only food wey she wan chop na me. As she talk am naso she point my penis dey laugh one kind yeye laugh.

I say kai ovulation na bastard. My penis wey no dey dull, he don already hard for my knicker, but even as e hard e get as e still dey pain me from the kind work with aunt kate.

Sharp sharp, as she say make I come join her for bed, if you see speed I take comot my knicker fly join her for bed. she come ask me why I stay long, I tell her say I go buy something down the street, Debby laugh that her yeye laugh tell me say which one be something, say why I dey hide am say na condom I go buy, shyness wan wound me.

I look down to her toto side for her pant, oboy that place swell like say dem fold two toto with handkerchief put inside her pant. Small small she wrap her hand around my head draw me closer to herself come begin kiss me.

We chop each other mouth like say na competition we enter. As she dey stretch my lips, dey suck am, naso me sef dey chop her own like say na ponmo. Debby no even mercy for my boxers when she carry hand go that side.

She yank am down one time, come hold my penis like say na cane she hold, before she come start to dey stroke am with one kind aggression. Omo naso I surrender my hips give her, make she no go unplug my penis from my body.

Both of us know say we get unfinished business, and the build up to this moment don tey wey we don dey prepare for am, since that day wey we no finish fuck wey we start for lab for school.

I no know the kind magic I take use comot her bra, but I know say na just touch wey I touch the hook, bra fall for bed wey her big bress roll out like wall of Jericho. I fondle am, rough am, squeeze am like say I dey try reshape her bress. She just dey moan full my ear as I bin dey work on her.

Small time she begin comot her pant, as good Samaritan wey I be, I help her drag am comot finish, fling am comot, after all the pant sef be like caterpault. As I insert my finger, e be like say na for pond I chook my finger, everywhere don wet finish, for my head I say ‘godamit.’

I begin use my thumb dey caress her clitoris while my other fingers hang inside her pussy dey tickle her insides. I just dey tease her clit nonstop, until I see say the thing don dey get effect, she raise her nyansh up from the bed, dey moan.

I increase my pace small and that one make her close her eyes tight, grab the sheets dey shine teeth like say she dey advertise for one toothpaste.

I continue that way I no break am, I no pause am till she begin make sound “ooohh oooh oooh” person wey dey outside go think say na baboon I keep for room. She carry her hand find my preek begin drag am to her pussy.

I pull back small come remind her say she know say she dey ovulate and I no wear condom, condom wey I no buy again after that man give me ‘story of my life’.

Debby no even answer me, she just move her hips forward meet my penis, chook am inside her toto. my body sweet me ehnn as I feel the warmth of her toto like home sweet home, dem no even born me well to comot am.

Na from that moment I know say e go hard me to withdraw when I wan cum.

I begin thrust in and out gently, I tell myself say I go calm down fuck her afterall she be my meal for the whole night. I no know say as I dey propose naso Debby dey dispose. Before I know wetin dey happen, Debby don grab my waist dey force me to speed up my movement. E come be like say she dey teach me my own job, I shock…

See me wey bin dey pamper her pussy, I just bend small, grab her fat breats with my two hands like say I use am do steering begin drive in and out of her like one reckless danfo driver.

Na there Debby activate her real ringing tone, begin bless my ear with better moan wey sound like say she dey sing. Na that her moan track wey she launch motivate me to use my penis perform signs and wonders for her toto.

As I dey fill her pussy with my penis, naso she sef dey cream am with her juice wey dey make am enter without resistance.  Aswear her toto sweet no be here, for my head I say I hope say no be infection dey sweet like this because I no trust all this girls.

I bend low begin kiss from her neck down to her ear, then back to her lips. As I dey kiss her naso I dey fuck her toto, Debby raise her leg up, my penis enter deep down, that one be like burial for my preek as e enter deep down dey knock her end.

She just dey blow air for my face dey speak one kind queens English wey on a normal day she no dey fit speak am…. Who say better banging no dey bring out hidden gifts.

The fuck long since e never too tey wey I fuck aunt Kate, I just dey use my hardworking penis reconfigure her toto until my body begin do me like say I wan release, the sensation hold me from the tip of my toe up to my head.

Debby sef don off finish enter another world, she just wrap her hand around my waist dey tell me “faster… faster… don’t stop….. it’s coming…. It’s coming.” Omo if you see speed wey I apply as I hear her talk say e dey come because even my own bin dey come too.

Until she begin make that monkey sound again, her body begin vibrate, her legs stiff for air, the next thing I feel na her hot orgasm wey soak my penis, na that time me too i shoot my own hot sperm too inside her. omo everywhere hot like oven come wet like say tsunami occur.

Na then e dawn on us say I no withdraw…say I cum inside her.. She push me comot come dey query me say I for withdraw.

For my head I say withdraw keh! How she expect make I withdraw for that kind angle wey she hang me keep. But deep down I say chai God don finally punish me, I don release inside this girl wey dey ovulate, see me wey talk say I wan dey celibate throughout my service year.

I still dey reason how I go become papa baby when Debby turn around set nyansh for me come don look me, ask me if I don tire?

Tire bawo? I look my penis, e dey almost flat, I begin jerk am make e stand fast as I don dey imagine how her nyansh go sweet to fuck. No be say her nyansh big like that but e just dey portable and smooth like something wey four persons mould.

Debby turn, come join me, she put enough saliva for her palm use am hold my penis begin stroke am.. Penis wey I dey stroke since wey no gree respond, the werey thing begin stand as she just jerk am five times, I say chai see wetin man do man.

If you see speed I take flip her back to that position wey she bin give me before, I push my preek onetime wey she feel am make one kind noise. Na as I enter I begin cable her toto without introduction.

The way I just dey focused dey pound her pussy with energy like say I go use am collect world record, with the sound of my dick as e dey invade her wet pussy and the sound of my groin as e dey slap her ass cheeks – all the intensity and pleasure na eim no gree us hear footsteps say person dey come until the person open door waaam!

If you see as I fly, even Debby sef dive inside the sheets use am take cover.

Na then I remember say I no lock door when I enter because I bin dey look Debby body….

Both of us just dey stare at Aunt Kate….

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

Norway/NetherlandsFill Norway/Netherlands Form

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 8040 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics