September 20, 2025

Yeyegist: The Interview (Chapter 2) [18+]

Home » Yeyegist: The Interview (Chapter 2) [18+]

Yeyegist: The Interview (Chapter 2) [18+]

I pull Eliza back make her nyansh press against my bare penis again. Eliza rest her back against my body, I quickly grab her breasts again begin rub am gently. Eliza giggle ask me wetin I wan do? I press my penis again for her nyansh, she laugh say nooooo, say we no fit do am for their kitchen, she tell me say make I wait, say she go come my place later for night.

As she dey talk I no free her sha, I still hold her breasts dey squeeze her nipple small small, I tell her say her nipple be like stone wey david take kill Goliath, she laugh tell me say naso she go use am kill me for night, both of us burst laugh again before she come tell me say make I free her make she go add water for wetin she dey cook say she go come do me well later for night.

I no know why something for my body no just trust Eliza that night, I tell her say I no want make she come for night say e be like say she go do me wayo, she laugh as she dey laugh naso her nyansh dey brush my hard penis wey dey make my penis harder. I begin use style dey fold her big skirt up, she just stand dey brush her nyansh for my penis, dey tell me say make I stop.

Like play like play I fold Eliza skirt up well grab her bare ass, squeeze am, Eliza moan dey tell me to stop, yet she carry her hand dey rub my face, she carry her second hand hold my penis firm come begin use my penis drag me follow her.

She stop for the window side, as she bend dey look outside, I quickly position for her back grab her breasts again, this time I no take am easy at all as I fondle her rough. She fold her skirt up hang am for her back come bend down, I bin think say she go hold the window pavement make I begin work, I mad when Eliza go down use two hand hold one small stool for ground. Her formation mad me.

I quickly use one hand separate her big round ass from the other one, use the second hand guide my penis inside her kpekus. Lol, see person wey bin dey tell me say she no wan fuck, her pussy don wet like say na she discover river Jordan.

Her pussy hug my dick as I enter her and immediately I begin fire her pussy instantly as she baptize my dick with her wetness. I slam her hard, the sounds of her ass clapping against my pelvis fill the whole air, dey give one kind pam pam pam pam sound.

Eliza pussy wet no be here, she wet reach extent wey I dey hear the sound my dick dey make as e dey ram in and out of her toto. Within that short time wey we start, I don begin dey pound her hard, tiny moans escape from her mouth but both of us no send anybody, na fuck we dey fuck we no kill person.

Her body clench and clamp as she just dey struggle to force her legs to remain open, me I just dey thrust into her at full speed.

I grab her breasts, take am pull her to my groin as I continue to dey drill her wet cunt, the tiny moans turn to loud wails. Her legs begin shake I notice say she no fit hold am for long, when she try to raise her body up I quickly pin her down with my palms like say na taboo for her to raise her head when I never finish work for her toto.

My balls slap her swollen clit with each thrust driving her wild, Eliza bin dey mumble funny dirty things dey beg me say make I fuck her well well.

Na then we hear okada wey drive enter the compound dey come the backyard side, both of us know say na Oga Phillip and eim dey like park eim bike close to the kitchen. Immediately both of us disengage, me I hide for one corner of the kitchen while Eliza go outside go greet the man.

I peep see as eim give her something for nylon, e be like bread, jealousy nearly wound me for where I stand. I see as two of them stand dey talk, I try put ear to hear wetin dem dey talk but dem far small and dem bin dey talk small small. As the man enter eim room wey Eliza too enter her own room go keep the bread, I comot from the kitchen, carry my waste bin basket rush back to my room.

That night I wait for Eliza tire I no see her, I say thank God say I don already fuck her small. One mind tell me say e fit be say she dey with Oga Phillip. Later that night I say make I do small investigation waka round small see if I go use mistake jam her.

I go Oga Phillip door, I no see her slippers, normally I no expect her to keep her slippers for eim door make everybody know say she dey inside. I put ear small for the door if I go hear anything. Na only the noise of eim fan as e dey blow I hear and the TV, but the television volume dey very low.

My mind no gree me, I waka go the backyard  for the window, na then I hear kpakpakpakpakpakpa like say person dey clap, although the noise of the fan and TV still cover the sound but I still hear am, inside the sound, I still dey hear “hmmm hmmm hmmm” like say person dey lift heavy something abi person dey push something. I know say Oga Phillip dey fuck Eliza, e pain me o.

I intentionally begin do like say I dey make phone call, dey talk loud for the window side, immediately I no hear the sound again—next thing na Oga Phillip voice I hear, eim shout ask “who dey there”? I reply am say na me say I dey make call and network no stable for my side, eim just say okay. Small time the TV sound increase loud, I know say dem don continue, my heart break scatter, but atleast I don make Eliza know say I sabi wetin she do.

So back to that interview morning as I see mama Eliza, I tell myself say na to go back inside go begin read psalms beside sef rain don begin dey fall seriously.

Naso I enter back lock door begin dey pray, as I dey pray ontop mama Eliza naso I dey pray make the rain stop before interview time go reach because na only God know as this interview mean to me. I don find work, I don pray, I don cry, I don beg, I don waka and now wey dem don finally call me for one better office na mama Eliza yeye face I first jam, and rain wan come spoil my movement.

Na as I dey pray I hear kor kor kor for door, I first pause, I no bin dey expect anybody, except say Eliza wan come lie give me say she sleep off forget say we get arrangement or say her mama hold her down. Me sef I don ready say I go dismiss her immediately, because na the job interview dey my mind.

The person continue to dey knock, as I waka go open the door, gbam! Na Ronke! Ah my Ronny baby……why today? Why she go take today of all day come my place.

E get one whatsapp group wey my area people form when we bin wan do one meeting about security, dem add everybody wey dey the whole area for the whatsapp group since physical meeting hard because of everybody different schedule.

Na from that WhatsApp group I begin chat Ronke, after I introduce myself tell her say I get her number from the group, she sef surprise say she never see me before for area, I describe my compound give her, she come say okay say she no dey too reach that my side. From there we begin chat well everyday.

One evening like that as we dey chat i carry the chat enter sex, omo Ronke blend well, she no even mind she just dey free dey gist me about her sex life too, she even threaten me say if she fuck me say I go run, my head wan burst, my body charge.

I tell her say make we fix date wey we go see but she dey always dey busy. She bin dey work for one pharmacy store and she no dey always get time because she dey close very late for night and days wey be her off duty days na day wey me I suppose go my own work.

But since that time, we don fuck plenty times ontop chat, dey describe wetin we go do ourselves if we ever catch each other, we dey even exchange nudes steady, I go send her videos when I dey wank, she sef go send videos of her bress and pussy.

I just stand for door dey look Ronke as she hold umbrella dey look me dey smile. Why e come be today of all days wey I get this interview. She wear one small crop top with one kind short skirt wey forbid her from bending down, from the top I notice say she no wear bra.

Ronke even set pass how she be for pictures wey she dey always send me, this girl mighty with thick body. Her thighs alone reach to give person instant erection, not to talk of her massive bress and giant nipple wey shoot out from her top.

She ask me if I wan comot, aswear I no know when I open mouth tell her say noooo say I just wear the suit because of the cold, me wey don baff finish dress finish to comot if not for rain and mama Eliza, na even as I wan pray I comot shoe if not she for see shoe for my leg.

Ronke close the umbrella enter inside tell me say make I give her cloth to dry her body, I see say rain beat her small and she come dey shiver sef. As she dey clean her body with the towel I give her she come dey tell me how she remember say I tell her say Tuesdays na my off days from work so she just make up her mind say make she surprise me this morning, she come beg person to cover up for her until 12pm.

For my head I say omo 12pm, I bin think say na the whole day make I rush go the interview come back come fuck her. But still I say make arrange something for her, I beg her say make I use her umbrella quickly run something say make she give me small time, I pull my coat comot, wear my slippers rush go outside.

Early morning, under heavy rain wey 8am never knack, I dey road dey find where I go buy condom. Chai I look my life I pity myself, just one minute I don forget all the prayer, all the fasting, all my years of job hunting because of one toto.

I finally see one store, where i buy biscuit, malt and condom, even the girl wey dey the store sef just dey smile like say na she I wan fuck, I for don fuck her since but she no be my spec and she and Eliza dey relate well. Then I branch mama Seki side, trust that woman, no matter how heavy the rain dey, crowd go still full her side dey take early morning shot of local herbs and gin.

I quickly take two shots then buy enough tomtom wey I use rinse my mouth. As I dey rush go back to my house I just dey reason the kind decision I dey take that morning, I wan skip job interview because of fuck. But then I tell myself say omo make I first fuck abeg, who know if I go get the job if I go the interview and I doubt if I go ever see this kind chance with Ronke again, afterall me and her don dey plan since.

Afterall e get wetin oyibo talk about bird at hand…

Written by D.N.D

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 2634 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

Verified by ExactMetrics