September 12, 2025

Kunle JJC: Madam Police (Chapter 8) [18+]

Home » Kunle JJC: Madam Police (Chapter 8) [18+]

Kunle JJC: Madam Police (Chapter 8) [18+]

I first confuse say why Alhaji carry me and Aisha come hotel but sharp sharp, I done reason am say maybe he wan chop me and Aisha wella before we come go him house go do orderly for him wives them.

But, as Alhaji and Aisha dey look me, be like them dey laugh me. Them begin talk for Hausa again. I wan vex small say them dey yarn and I no dey understand wetin them dey yarn but I sabi say Aisha na my guy na. She go tell me wetin dem dey yarn later. This girl look me finish tell me say make we come down for the jeep. Come down as how?

Make I first find my uniform wear o, I no go fit carry bress enter hotel reception na. But Aisha no even mind, she just come down like that, she no button her uniform. That girl dey craze o. until she come the other side of the window come tell me say na Alhaji house we dey so. Fear just catch me like that. Na house big like hotel so?

I rush begin find my uniform o make them Alhaji wife no come catch me onto their husband bura. As I dey rush, Aisha burst laugh again. I wan change am for am self but she come tell me say make I no fear jo.

I first think say this girl madness done need hospital. She dey outside for person house hold her clothes for hand o, me I dey inside car dey siddon ontop married man penis and I dey naked too. Shey the man wives them no go beat us so?

As Aisha come see say I no sabi wetin dey happen, she still laugh me small before the mumu come tell me say Alhaji Hajia them no dey house, them done go Mecca. Na only Alhaji and him drivers them dey house.

Na that time my mind just begin come down. I come wan ask say why Alhaji tell D.P.O talk say he wan carry go do orderly for him wives them. Aisha come dey update me say na because say Alhaji just wan carry me and am comot for police station immediately.

As we gather dey counter before, them done dey yarn the matter and Aisha done tell am say we go fit manage come for evening but we go gats comot him side early momo the second day so that we go fit resume work but Alhaji say he no fit wait to carry us go him house o say he wan chop us.

Na why he come enter station go lie give D.P.O., say he need female officers for orderly because he no go wan like make man dey with him wives then he come bribe D.P.O self.

As I hear everything, my mind come cool. Me self come down without wearing anything I no even carry my uniform comot for the jeep. Alhaji tell him driver say make he carry me and Aisha go swimming pool say him wan make some business call, him go come join us later. Me I pity the driver o because me and Aisha just dey there with naked body and wet toto and him no even fit chop us. I been dey think say na only me see that him long penis inside him trouser until Aisha come pull me dey ask whether I see the burantashi wey the driver carry keep for trouser.

She tell me say she must chop that guy o. she no sabi when he go happen or where he go happen but, she must sha chop am. Me self I dey get plan for my head for that driver burantashi o but, I no wan yarn Aisha for now, make I focus on Alhaji own for now. Plus, if Aisha done link with the guy self, she go put me for the game make me self chop am.

That one sure me die. She no stingy. Omo we reach that pool eh, he dey very fine. He even get bar come still get all those benches wey been always dey for beach join. Me and Aisha must enjoy ourself this night.

The driver show us where we go first shower before we enter pool come tell us where be shallow part. Aisha dey look am with corner eye dey bite lip, dey carry eye go where him bura dey. Him self look him penis for down come look Aisha smile.

I just freeze there dey enjoy as Aisha dey seduce this guy. The guy be like all these people wey dey gym small because him get muscle and he no too tall sha. Aisha move close to am carry hand put for him chest dey ask whether himlike wetin him dey see. The guy self smile come ask Aisha whether she self like wetin she dey see.

Him even carry Aisha hand comot for him chest come up am ontop that him long penis o make Aisha for feel say him penis hard die. Na there we reach wey we come begin dey hear Alhaji voice say he dey come meet us. Chai, I wish say Alhaji go just take small time call ni because me self done begin dey imagine say I knee down for this guy from dey suck this guy long banana penis o.

But na wetin Aisha come talk as the guy begin dey comot na him sweet me pass. She tell am say make he no lock him door o because she go come find am for midnight. Omo, we go find this guy go for midnight o because me self go follow.

As Alhaji self dey come, him done comot clothe na only him long penis just dey between him legs like say him get three legs. Omo, this man penis big.

He come dey make me wonder whether I go get energy to find this guy go after Alhaji go done fuck me and Aisha finish. I sabi say, he no get the kind fuck wey Alhaji go fuck me and Aisha make no go make am still go fuck that driver for midnight.

The girl too get energy especially if the matter concern penis. As Alhaji begin dey near us, we self begin dey waka go the shower before we go enter pool na. Alhaji come me and Aisha them these bikini things say make we wear before we enter the swimming pool. Omo he be like this man done plan this thing already o because where him take get this thing unless him dey carry girls come fuck for this pool well well.

Aisha mouth no go kuku close. She ask Alhaji where she see them as she dey wear her own. Alhaji talk say na him pikin been dey keep them for the girls wey him dey carry come house come fuck o say the boy just buy the thing full house.

As I hear that one, my mind shake small. Alhaji get pikin wey dey carry girls come house come fuck? Ha, me I go like see the boy o. We de uner shower with the bikini wey Alhaji give us. The thing just cover our toto only o, he no cover yansh well.

Aisha own self be like net. The one wey I use for breast too small. Be like the thing just cover my nipple small come give up. Alhaji dey for our back dey spank us for yansh, be like na wetin him like and we self no mind o. All of us enter swimming pool but we no gree swim o. We just stand one side for inside the water dey enjoy as our body dey cool inside am and we dey press ourself wetin no good.

Ha he bad. Me and Aisha hand no gree comot for Alhaji penis. The thing long reach make two of us fit hold am. The man self no waste the groove na. Him dey press our yansh dey press our breasts. Small time like this, him comot the small thing wey dey cover my nipple come begin suck am again.

Body just dey sweet me, I even first dey fear say make I no go flood this man pool with toto water o but I just comot mind, no be me the first person wey them go chop inside this pool na.

Aisha look me come tell me say Alhaji be wan follow me and am talk o. I begin wonder say why the man no just talk straight. Aisha tell me say make we comot for pool. Ok o. I no talk anything I just go siddon ontop one of those benches.

Aisha come my side but she no siddon ontop her chair. I dey observe say she dey wait for Alhaji as na she dey translate for the man since. As Alhaji come join us eh, our eyes begin chook for him penis o as the thing just long anyhow.

Him come stand for Aisha side begin yarn for Hausa again. Aisha come begin explain give me say Alhaji say him really like me and he wan keep for him house as concubine because him no go fit marry me like that.

Him go wan make I resign for police work, him go find one find apartment rent for me and I go dey collect 500 thousand salary per month minus the pocket money and shopping allowance o.

He first do me like dream o I dey find who go pinch me wey I go wake up for this dream wey I dey so. Me wey done dey reason say I wan comot for police work come begin use my body hustle na him grace done find like this? I look Aisha make I sure say she no dey whine me.

But the way she dey smile dey let me sabi say I done jam jackpot. She come tell me say but that no mean say Alhaji no go dey chop Aisha work once in a while o. Ha, me I no send o, Aisha na my guy o, Alhaji fit chop am anytime wey he want self, he even fit chop us now now.

Na wetin I dey yarn be that before Aisha laugh come tell me say na wetin Alhaji wan continue now be that. Him wan chop two of us. Omo, I hear that one remember how that penis dey touch every angle of my toto when we dey inside jeep, my toto just begin wet again.

Aisha say na she the man go do first. She hold the bench wey I been dey sit ontop carry her yansh give Alhaji. That one Chook him penis inside Aisha yansh dey fuck am wetin no good. My mind cut o. Inside jeep, na we dey ride Alhaji penis but for here, him just dey fuck Aisha like mad.

The sound wey I dey hear ehn and Aisha begin moan tell me say no be her toto the man dey fuck o, say na her yansh. Omo, I rest my back ontop chair carry hand shift pant comot my toto come dey play with my toto make the thing wet well well make Alhaji dey see am. I no sabi whether I go fit collect penis inside my yansh o.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 41897 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

Verified by ExactMetrics