November 6, 2025

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 7) [18+]

Home » Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 7) [18+]

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 7) [18+]

Na two of us see am, na Aisha first rush carry the card begin read am. She see Oga phone number for there come ask me say whether she fit keep the phone number for her phone make she and Oga dey talk. The idea no even bad for my ear because only me no go fit dey fuck Alhaji and Oga and I done dey eye Alhaji pikin and Alhaji driver too.

The only thig wey me I see for there na him be say, he no go make sense make Aisha just meet the man like that. So, make Aisha keep the man number for her phone but na me go first follow the man talk come connect am with Aisha the way she take connect me with Alhaji. Two of us agree like that and the thing just make me happy.

Make Oga self just hold Aisha as him baby ehn make two of us gather get money like that. I carry my phone call oga say make I thank am for the money and the better nack wey him sama my toto.

As I thank am for that second one ehn, I sabi say him shock o. I no sure say anybody done thank am for fuck before. But me wan impress am for my friend na and to talk true self, the man sabi knack come still get better penis join.

As we talk that one finish, I come tell oga say I go like to dey follow am do call for whatsapp o. him laugh come tell me say no wahala na say I go fit dey call am anytime wey I like. That one make me happy.

Aisha come tell me say why I no introduce am to Oga when I call? I tell am say make she calm make she no worry say I get plans to bring am to the matter. But the next few days come tight for me because I no really dey come dey house like that.

Any small thing like this, Alhaji done call me carry me go one place to do documentation, carry me go another place to buy wetin I need to carry go. He go reach another time them show me the drug wey I wan carry come begin show me how I go swallow the thing, wetin I go do before I swallow am and how I go dey comport myself for the airport.

So I no really come get time for Aisha like that now. Me I been dey think say since Aisha na big girl now, she go done put leg outside dey cure konji until I come reach house one evening like that meet Aisha naked for room wey she dey use vibrator for her toto.

Make I no lie, I feel bad to see am like that o because I sabi say for Aisha to dey use toy like that sotey she no even sabi when I enter house he mean say konji done nearly wound am be that and the toy done dey carry am enter another level.

I just use style enter bathroom go, I comot everything wey I wear come on shower for body make the thing comot all the sweat wey for dey my body. I scrub my bress well well because I sabi say na him Aisha like to dey suck well well and I go like make she suck am when he dey fresh.

As I baff finish wey I feel like say I done set make I carry myself go chop my babe toto na him I see say my phone dey flash me light. Omo my head wan explode because if na Alhaji dey call me he fit mean say he wan carry me comot again and me done dey the mood for fuck o. And I no go even fit ignore the call now because the travel plan done go far and them fit need me for something wey dey important.

I carry eye go Aisha side look her toto. Omo if you see as the thing open mouth wey juice come dey drip comot for am, body dey tell me make I just leave that phone go chop toto small but as I no wan offend Alhaji now, I pick the phone just to see say no be Alhaji dey call me.

Na Oga dey call me. I first cut the call come call am back for whatsapp because he get one evil plan wey enter my mind once I see that call. Oga pick that call but him dey office. Before him even fit talk anything, he done see two fine bress were just tandadia dey bounce jeje for my chest.  I see him face see how him take swallow wetin him been wan ask me before. I come dey carry my camera come down make him for see my nipple wella as I dey use them dey play.

As I dey do that one, I dey ask am say where him dey o and him been dey answer me self. Na so Aisha begin moan more wey the sound come dey reach oga. Him come ask me say who follow me dey for there. Instead wey I go tell Oga say na my friend o say she go like to fuck Oga self, I just my camera to Aisha side come zoom am to her toto make Oga for dey see wetin dey ground for am.

As him dey see Aisha toto, e I just dey laugh because him come comot him cap dey use hand rub him head. I come tell am say if him go like to fuck Aisha make him come our address o before he go too late.

As I talk that one finish like this, I done see Alhaji dey go door office with phone for hand. I just dey laugh before I come cut the call go meet Aisha. Omo my baby done suffer o, she done use that vibrator tire and she never gree cum self. As I just hold my phone for hand, I waka reach the bed drop the phone one side make I fit dey see when call go come in for me. I use one hand hold one of Aisha thigh come use the other hand the hand wey Aisha been dey use hold her vibrator. I carry my mouth go her toto first lick all the juice wey Aisha been done dey waste before. Omo that girl too sweet and she come dey moan wella as I dey lick am, I sabi say na wetin she dey always like be this.

True true, konji done nearly would my girl o because the way Aisha dey squeeze her breasts and she dey use hand scatter her hair because I dey lick her toto ehn. As I come focus on her kpekus and her clitoris like this, she begin dey pull my hair dey beg me say make I no stop am make I just continue to dey do am dey go like that.

The thing dey sweet me self dey go until Aisha come beg me say make she suck my breasts small. Me self no mind that one, I done chook my breast for her mouth and as she dey suck am my toto just dey overwet like mumu. He be like say Aisha self notice wetin dey happen for my toto, she done chook two fingers inside my toto dey finger me as she dey suck my breast.

Omo, like this ehn, I just leave my body make Aisha dey do anything wey she like because that girl just too sabi how to touch me for body. Before I go sabi wetin dey sup like this, my back done touch bed and Aisha just dey suck my bress dey finger my toto wetin no good.

Small time like this, me and Aisha done dey jolly as she dey use her toto dey mash my toto. As our toto dey kiss each other ehn na soso moan dey tear the room. He come be like say the two of us dey hustle to cum the way we dey use kpekus rub kpekus dey press each other for bress. When we finally cum eh come see as Aisha come dey smile. Na orgasm be this girl joy giver o. We dey there naked as she re-arrange herself come put head ontop my belle to rest. We begin dey gist and she dey tell me say she done miss me like mad.

I just dey there dey smile give am dey use hand play with her hair. She self carry her hand come dey play with my nipple. I sabi say if we dey here like this, he no go tey before we start another round but me I want make Oga done come here by then make he for nack the two of us at once. As I begin dey reason say why Oga never come around self na him Aisha carry my phone for bed give me say he dey ring. I rush collect am comot for bed make Aisha no hear wetin I wan talk because me I wan surprise am.

As I pick call, oga tell me say him done reach gate I come begin direct am till he go reach my door. Na me open the door from inside. Once him enter like this, he see my nakedness. I no even talk anything, I just begin off cloth comot him body dey kiss am for lips.

Him self dey squeeze my yansh. By the time him done dey naked ehn, that him fat bura done show face again. I look the thing, I smile. I use hand hold oga penis come dey drag am go inside room to meet Aisha make she see the surprise wey I bring for am. As me and Oga enter the room, Aisha first sit up the thing too shock am and that one make me happy. She see the penis wey I dey hold for my hand she no fit breath wella, be like the thing done choke am for neck from afar.

As we reach where she dey, I begin to dey kiss Aisha come dey arrange am well make he for be like say she dey siddon ontop the bed but her leg no dey reach floor. After that one, I tell Alhaji make he put him fuck Aisha.

That him penis no fit enter Aisha toto at once because he just to fat, as him dey push am go inside, Aisha dey bite her lips, dey use hands cover her mouth make she no go scream, me self dey press one of her bobby, dey suck another one, and Oga come dey spank me for yansh. As him begin fuck Aisha, my phone begin dey ring and na Aljaji dey call me.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 514 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics