As she talk am naso e be, me and Essy fuck that day till e reach when she suspect say her people dem go soon come she come tell me say make I dey go say dey go soon return.
From that day naso me and Essy begin dey knack ourselves everyday for the house. E no get any corner for the big duplex wey we no stay fuck. I go just dey carry my preek dey go everywhere wey she suggest say make we fuck.
Essy sef na pro for the matter, at a point I try to bring up that relationship topic again atleast make I know how she take sabi fuck like that but she sef no dull, she dodge the topic again.
Na as I break my celibacy streak with Essy, I come begin dey notice everybody wey no gree me rest when I dey my holy days.
Na then I begin dey notice my landlady too, na she get the school where I bin dey serve and she give me one room for the BQ wey dey behind her main big mansion. Aunty kate as we dey call her set no be here, she don marry get big children but omo she still gallant well.
Na her nyansh no dey gree me rest, Aunty Kate nyansh be like say dem construct am attach am for her back, her ass big, wide come round like say dem specially mould am for her.
Nyansh wey be like shell for her back, and the way the thing dey shake if she dey waka dey make me imagine things. Her bress sef no small, but that one no dey too bother me.
Apart from say her body dey enter my eyes. I no know if na she and her husband I come serve abi na my fatherland because say dem give me house this woman turn me to her house boy, e no get message wey she no dey send me, a whole big boy like me.
If no be to check washing machine, na to change bulb, or fix something. The thing dey vex me ehnn but I no get choice. The only thing wey dey make me answer her na because say I go fit see her nyansh and she sef no dey help matters too, she go call me finish come wear cloth wey go just open all her breasts or just package her nyansh for person face.
I join her for my list of people wey dey disturb me even though I no even get plan to fuck her.
I say enough is enough, make i face those teachers for my PPA wey no gree me drink water drop cup. Since I don break my fuck fast I decide say na to dey fuck dey go. Na Debby the one wey fine with big breasts my hand first touch, although we no knack that day. Na she come meet me for lab where I dey shoot my TikTok content.
Na the length of the gown wey Debby wear that day make me first notice her during morning devotion for the school. I just look her as she sharp inside the red gown wey no even reach her knee. The gown tight her body come bring out all her shape and curves well.
Na that day I see say Debby nyansh no bad as I bin dey reason am. Later when she come meet to ask for my power bank, I notice say the gown get one wide opening for the chest region and na only God understand the kind bra she wear that day wey just push her whole breasts up like say e wan pop out from the gown.
The wide opening reveal large part of breasts, omo I see Debby breasts I humble.
As she enter the lab that afternoon, I know say e no get wetin Debby dey find, she just wan distract me, but bad guy like me I accept the distraction. Debby first greet me pass come waka go one end of the lab, omo the way her nyansh shake as she waka pass surprise me because if not for the gown I for no notice say she get ass like that.
I use my eyes feel the texture of her nyansh as she dey waka with the way e dey shake like something wey get fever, I conclude say her nyansh go soft well. I make sure say I use my eyes follow her until she reach one end of the lab begin dey arrange test tubes inside one small wooden crate.
For where I sit down I no even fit concentrate again, I just dey rack brain dey reason how I go fit do something with Debby before dem ring bell for the next class, because students fit enter the lab if dem ring the bell and e sure for me say na me she find come the lab.
Small time I tell myself say make I take my chance, afterall there is no harm in trying and if I no try I go never know. I turn motivational speaker immediately, dey motivate myself because of pussy. When I sure say I don monster all the courage I need, I get up begin waka go meet her for where she dey.
As Debby notice say I dey come meet her if you see the kind smile wey plaster for her face like say she bin dey expect me.
As I join Debby, I ask her wetin she dey do, as if I no see wetin she bin dey do. Debby explain say she come carry test tube say dem go use am for chemistry lab. I join her begin pack the test tube inside the crate, while she dey arrange am.
Everywhere just quiet no single student or staff dey the whole upstairs only two of us. I bin dey find something to use start conversation but I no see, I come remember her gown, I say make I use that one see if e go get head. i tell Debby say I like her gown, she just blush say thank you, everywhere quiet again.
After some time Debby stop wetin she bin dey do come ask me wetin I like for her gown. For my head I say “it is finished”. I reply her say “plenty things”. She laugh one kind soft laugh come say shey na why I don use my eyes suck her breasts finish.
Ahhh! The test tube nearly fall comot from my hand. She burst laugh as she notice as I take shock, she come waka few steps come my front wey her mighty breast just full my whole face. Aswear that moment if you ask me wetin my name be I fit tell you Debby, my eyes just wide open dey look her chest, she near me again, this time her breasts touch my chest.
One mind dey tell me to grab her breasts another one dey tell me to flee.
Flee keh! For this kind breasts? Na one time I hold her waist pull her closer begin kiss Debby, we kiss, chop lips, lock tongue, me sef I confirm say Debby na expert kisser.
I hold her for hip tight, press her body to myself dey feel her breasts for my chest, we stand there dey kiss.
Fuck! Debby sabi kiss French kiss die, she use her tongue finish my mouth. As she no too tall, she stretch her leg to reach my mouth.
Me I grab her nyansh up make I support her like say I dey raise her up, she quickly wrap her hand round my neck dey pull my head down make our mouth touch well.
As I grab her nyansh I notice say her nyansh soft like foam. As we dey kiss, I take style dey comot the hand of her gown, me wey dey do am small small, Debby just slide her hand comot pull the gown down.
For my head I say ahn ahn, what an intentional lady. I shift the gown down to her belle, i look down fitst to see her bress, omo her flesh full bra, as I unhook the bra strap, her breast just pop out like wetin dem call to duty.
Debby breasts big no be here, na bra she take fold am, hide the remaining part — I know say we no get time to admire anything because dem fit ring the bell anytime.
I palm Debby breasts, begin fondle am still dey kiss her soft lips, Debby just dey rub my head dey sound like old fridge.
She moan inside my mouth when I pinch her nipple, dey play with her big breast.
I squeeze am gently like say I dey squeeze orange, small time I bend small raise her left bress up begin use my tongue tease that one dey suck am, her body just dey vibrate, even her leg begin shake like say she wan fall, me I take hand support her for back make she no go fall knack head for table.
Debby hold my preek tight for trouser. I quickly fold her gown up grab her nyansh up like say I no want make e fall comot from her body, Debby use one hand dey comot her pant with speed, the other hand still hold my cock like say na she get am.
I first wait make she comot the pant finish before I raise one of her leg up hang am for my hand, then I chook one finger inside her kpekus…. Inside her hot and wet, I put another finger join the first one, the way her whole body shake she come make one sound like engine wey don spoil.
As I dey suck her bress na so I dey rub her clitoris, with my thumb dey drive my fingers in and out of her wet cunt. the thing just dey produce wetness, Debby struggle with my belt, until she successfully unhook am,
Me I join her help her pull my trouser down. She look down look my penis as she comot am from my boxers. me I know say I get huge dick so I no fear and the thing don hard well well, she smile as she take finger rub the pre-cum wey dey the tip before she begin stroke am gently.
When Debby begin do like say she wan climb the lab table wey dey our front, bad guy wey I be I shaperly understand the kind style wey she want make we fuck. I raise her up quickly, balance her ontop the table.
She pull me closer to herself wrap her hand around my neck then still wrap her leg around my waist rest one hand for her back the lab table, as she take her hand guide my dick enter her wet pussy the bell just sound gbagaun gbagaun gbagaun.
Debby no even mind, both of us pretend like say we no hear the bell. Debby no send, she chook my preek inside her warm toto, omo her pussy wet and my preek fit inside perfectly, the thing sweet me reach my brain.
She hold my shoulder tight as my full length slide deep inside her. I begin thrust in and out slowly. I don already dey relax hold her thighs tight dey thrust steady average strokes inside her until we hear footsteps of students wey dey run come.
I no even wan know if na the lab dem dey come or another hall for the passage. if you see speed I use withdraw my preek from her hot toto. Debby sef jump down from the desk rush pick her bra begin dress up, I take time adjust my dick, dress my cloth and hair before I begin waka back to the place where I bin dey.
The students enter the hall wey dey after the lab where we dey but we no fit continue, me I no wan take risk. As she carry the crate of test tubes dey comot she stop for my table tell me say make I fix time call her so that we go finish wetin we don start, omo my head swell.
Throughout that day I just dey find time and space where I go fit continue my fuck with Debby, because my whole body no gree calm down.
Naso my preek stand gidigba dey find toto wey I go complete my mission. I know say e go hard me to carry her go my house because of Aunty Kate, that one no dey everly comot from her balcony where she dey always sit down dey observe the area.
Make the woman no go catch me where I dey cable teacher for her school. As school close that day, my body no gree rest, I call Debby for phone, ask her if she go like make we lodge for one hotel wey dey town, she say make I no worry say she go invite me come her place for weekend.
Omo weekend far like 10years, i dey find cure to my immediate conji she dey tell me weekend and that day na just Tuesday.
I call Essy that afternoon as we dismiss from school make I know if she go dey available, Essy tell me say she follow her madam comot and say dem go dey long. Chai, remain small I for burst begin cry.
Na then I just say make I try my luck, I call Maureen, one of those female corpers wey don dey disturb me say she wan know my house.
I use scope tell Muareen say I no know if she go dey available to help me cook say I no dey too feel strong and I don tire to eat outside. I never even talk finish Maureen don ask me when?
I tell her say if she dey free I go come pick her for their corper’s lodge make we enter market together go buy the things she go take cook.
E no reach 20min Maureen call back say make I dey come say she don ready. As I reach the junction wey we arrange to meet, I see the kind cloth wey she wear, I know say I go fuck this one.
She just wear one big polo, I first notice am say she no wear bra under the polo, with one tiny bum short wey no even show from the big polo, If not for the few times wey she bend and when she raise her hand up you no go even know say she wear something under the polo.
After we buy everything for market we go my house, Aunty Kate bin no dey her balcony but I sure say she go don sight me and Maureen from her window as we dey comot from my car with the things we buy.
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 11039 times!