Na the collar of my shirt she hold take pull me inside the sitting room, if you see as a full grown guy man like me just follow her enter like zombie, like say she get my remote control. Our lips jam, we begin kiss that kind energetic kiss wey no dey make person see air breathe.
She hold my head dey press my face for her face as we kiss passionately like say we be lovers. I move my mouth go her neck, spray kisses for her neck go up again to her ear.
I take my hand palm her full breasts, squeeze her hard nipples, before I put one of her breasts inside my mouth begin suck am. Essy just dey moan dey make hissing sound like electric kettle.
As I dey busy with her breasts I trail two innocent fingers down between her thighs, omo how Essy take soak now now like reservoir na wetin surprise me. I know say with the chemistry wey bi dey go on between me and her I know say we go fuck but honestly I no expect am this fast and easy.
Essy raise one leg up keep am onto one of the couch for the parlor, come open the second one wide finish. That moment all my celibacy and no sex plan vanish from my head. The only thing wey I bin dey think of na her toto, her breasts and my penis wey don hard finish inside my trouser.
Essy move her hand go down to my crotch, use her hand dey feel my erection for my trouser, omo my penis don stiff dey do me like say e go break inside my trouser.
Essy begin pull my trouser, me I join hand help her pull my boxers down too. Na as my preek bounce out from my boxers, my eye sight the camera wey dey one corner for the parlor.
Omo the thing no even make me stop, I just smile, make dem catch me if dem fit, me wey dey use fuck pursue my papa from house, na me go come dey fear one total stranger. As she dey stroke my penis I kneel down between her parted legs, I raise my two hands up like say I dey surrender so that I go fit dey fondle her breasts.
Wetin face me as I kneel na her thick wet punani. As I don confirm say na baff she just baff finish I say I go chook head there.
Essy pussy wild no be here, toto wey get door, fat with extra meat like say na two people pussy she carry. I come dey wonder if people dey order for extra pussy meat, because her pussy lips thick, come be like door wey dem close over her pussy opening.
I use my thumb and index finger open her pussy lips make I fit attend to her very well. just one time I take my tongue lick from her pussy up to her clit, Essy shiver like say dem put her inside cold room, all her body shake, she hold my head press am to her pussy as I continue to use my tongue tip dey tease her clit.
I push one finger deep inside her wet pussy dey whine the finger. Her sexy moans sound for my ear like sweet melodious song. i begin push her gently make she fall on the couch with one kind erotic slow motion as she still hold my head tight to her pussy and my tongue still dey work magic for her toto.
This time the rain don already dey fall heavily outside. As Essy fall finish ontop the couch I raise her legs up, hang each of them for each of my shoulder, I grab her nyansh tight come bury my head again between her thighs.
I chop Essy pussy with all alacrity and seriousness like say na manner from above. She just dey yell, dey drive her fingers inside my afro hair, Essy begin beg me say make I fuck her immediately, say she wan feel me inside her, say her body dey on fire. Na then I lose all my home training, instead make I disembark chook my preek inside her pussy begin knack her, I spread her legs wider use my tongue dey jam her wild wet toto. I tongue fuck Essy, dey suck her pussy sotey her moans turn to cry.
As I dey jam her pussy with my tongue naso I still dey use my thumb dey circle her clit, e no get the kind noise she no make but thanks to the heavy rain, the sound from the rain na eim cover all her noise.
Until her whole body just stiff, but as she freeze I still dey feel am say she dey shake within, then one kind severe jerking follow before she push her squirt out for my face, as her squirt dey gush out I chook two fingers inside her toto dey push am in and out, Essy make one kind sharp noise like bird wey dey fly for night come begin gush out another load of squirt.
Omo I never see lady wey release the kind amount of squirt wey Essy release that day. The thing just dey gush out like say person forget to switch off one tap for her body. I no wait make she get herself finish I position myself over her fast, bend her knees to her chest, she sef she take her hand press her knee for her chest.
My penis enter inside her cunt without any friction, but she still feel am say something big enter her body. I start to dey go in and out slowly, one thrust per second like say I dey calculate am.
As I dey go I still dey use my finger dey tease her clit make she dey feel am. Essy shut her eyes close, her lips wrapped over each other this time she don put her two hands for her head dey drive her fingers through her hair.
Essy begin beg me say make I go faster, say she wan go wild but I no gree, I just continue dey do my per second thrust, with my finger still rubbing her clit.
She wrap her hand around my waist dey try jam me faster but I stiff my body come even stop my whole movement, normally na my trademark be that, my signature move. I just smile dey look her as she dey beg me helplessly to fuck her.
Omo Essy fine no be here, especially as we dey fuck. e come be like say fuck bring out all her beauty comot, I smile dey look her as she raise her hip dey try to fuck me, I even shame on her behalf as she begin dey beg me
“Please please please” say make I fuck her fast. I say make I no go make person pikin run mad ontop fuck.
Without caution or announcement, I pick pace suddenly begin slam her fast. Essy shout one kind loud noise come dey cry tears of joy as I pound her toto nonstop. She raise her two legs up make my cock reach her end.
My crotch just dey slap her dey make her sound full the whole parlor. I pump her pussy sotey she begin speak wetin bin dey sound like German. Na that day I confirm say better fuck dey unleash hidden talents.
This girl just dey talk wetin I no understand dey sound like dog wey dey find eim puppy. Small time she grab my shoulders squeeze am like say she wan dislocate my arm. Omo fear catch me, with the way she begin jerk like person wey anointing carry, that one no even stop me I continue dey pound her toto.
With the kind noise and the way she just dey shout “jesus” and “oh my God” person wey dey outside go think say na prayer she dey fire if not for the erotic moans wey dey follow. As I dey slam her naso pussy juice sef dey spurt out from her toto—- na then we hear car horn outside piii pii pii pii piiii………..
Her oga dem don come back, dem no tell my penis to shrink immediately. Before Essy rush go open gate, she first carry me pass backyard under heavy rain go hide me close to their dog cage.
If you see the kind big dog dem get, on a normal day nothing for carry me near that kind dog even as dem lock am inside cage. I just dey reason my life, see where toto don land me. Pussy wey I say I no go fuck again, just one day I break my celibacy I don enter trouble.
I look as the dog just dey bark dey wish say dem go free am make e for chop me. I dey the backyard for almost 2 hours, cold nearly finish me there. I dey there dey shake from cold, dey fear if her oga dem catch me and I still dey imagine wetin go happen to me if the dog just free from the cage.
E get when Essy pass food through window give me…… I look myself say chai “Ade the only son of baba Akoredele Balogun see wetin pussy don reduce you to”, me wey be only son of big man.
I dey there until her oga and eim wife climb upstairs go their room Na then she sneak me back pass parlor go outside. I no even carry my gallon.
That one no mean say we no fuck the next day. As soon as her oga dem comot the next day, Essy send me message say make I come carry my gallon. Na from kitchen we begin dey fuck, she hold the kitchen cabinet come raise her butt up, I hold her hip begin fuck her from behind like say dem send me to disfigure her pussy.
I make sure say I fuck her large nyansh well because that first day wey we fuck I no get chance to knack her big butt, this time I start with her nyansh, begin ram her like say na she cause my whole suffering the previous day.
Wetin sweet me pass about fucking Essy butt na how her nyansh bin dey shake with each thrust as my dick dey go in and out of her wet pussy. When we comot from kitchen enter her room, she still climb bed kneel down, position herself so that her chest go dey ontop the bed then her nyansh raise up. Na that position I make Essy confess all the rubbish she don do for this life.
The speed I take fuck her, even she gba say penis enter her that day. e get when I make her hold the bed frame well, me I come use my hands hold the two sides of her hip come dey fuck every other fuck wey she don fuck for this life comot from her pussy. The way her nyansh bounce back dey slam my preek no even gree me think straight. Omo Essy sef get mad energy for fuck.
When I sure say I don finish work for her nyansh, I flip her make she lay on her back. I bin reason am to give her head but omo my mind tell me say make I calm down, I no know the one wey she carry for body.
I say make i use another method pleasure am, I open her leg well, kneel for her front, come begin use my cock dey massage her vagina, i slide am up and down still dey use my finger dey tease her clitoris.
I do that one small before I begin dey tap her clitoris with my preek, this one enter Essy head, she use one hand dey rub her pussy entrance take the other hand dey fold the bedsheet. I comot the hand wey she dey use rub her toto as the thing bin dey distract my tapping.
Essy make sound full everywhere, she bin dey take breathe very fast still dey make sound like person wey chop hot pepper. The way she take dey sway her head left and right, if not for say na bed we dey, i for think say na demon enter her with the way she roll her eyes finish.
I happy say the thing dey turn her on. Small time she hold my cock begin use am rub her clitoris fast, as she bin dey rub my penis against her cunt, naso e dey wet more and more. e reach when her pussy juice sef begin leak comot from her toto.
Essy blow air for her mouth like say she wan give up, she press her nyansh for bed, small time she raise her hip up, I no come understand wetin she wan do, me I just resume dey tap her clit, as the whole area don over wet, the tapping come dey sound like say person dey clap wet hand.
Even though my penis bin already dey pain me but as how I see as the thing dey do her for body, I say I wan see how this thing go end.
E even get when Essy begin dey scratch her hair like say something dey do her, na then i confirm say I don burst her head, I don finish work!. Essy begin beg me say make i tap her faster, make I no stop. She take her finger support my preek dey tap herself too.
The thing be say even me too come dey feel like say I go soon spill my milk but that wan no stop me, I say make I see the end of this thing wey dey do Essy.
Small time, Essy begin vibrate like phone wey dem put on vibration. as she dey shake naso she dey jerk dey cry and laugh at the same time. She squirt waaaa with force like say dem open dam.
I wonder how Essy take get plenty water like that for body to dey release everytime. As she cum finish, I push my cock back inside her, but this time I no go too fast because inside her toto don over wet still come hot like say them drop grenade inside there.
Na just my own end I bin dey find so I just dey slowly until I explode inside her, fill her pussy with my own hot thick sperm.
That morning I miss CDS because say I dey fuck. When we finish, Essy look me say
“Gosh Ade you will kill me one day”. She tell me say her body dey do her like say make we just dey fuck till evening.
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 1607 times!