Aunt Kate begin clap hand dey laugh, she look me come say “ahn ahn” say I get strength o, say after all the fuck wey I fuck her for morning I still get power to fuck another person like this.
Omo my heart do kpakam she don cast me finish, I just dey pray make this werey woman no talk about Jummy o! Debby eye wide with surprise as she hear Aunt Kate talk say me and her don fuck that day. I know say she look me but I no gree look her side, I just bury my head keep one bold face dey look Aunt kate.
Debby carry herself up wan enter the toilet but Aunt Kate quickly block her. She tell Debby say make she no go, say she want make all of us enjoy together.
Ehnnn…. My head do griiiiiiiiiiiiiiii…….. Which wan be enjoy together, make I fuck both of them abi wetin she dey talk. Even Debby sef begin shake head dey say no say she wan comot, if you see the kind strong eyes aunt take look Debby come order her make she sit down.
The girl calm down relax immediately. Next thing Aunt Kate comot the big Ankara bubu gown wey she wear, she naked kpa instantly from head to toe. She no wear anything, not even shadow of her underwear. I sight that her big nyansh again wey I punish for morning.
She climb the bed join us, na crawl she go meet Debby, comot the bed sheet wey Debby take cover her body, begin touch Debby big bress, that one just dey dia dey say “no ma, please ma, no ma” aunt Kate squeeze Debby bress dey stroke am gently, e get when the thing begin sweet Debby as I see the way her eyes begin turn, but them no born her well to react.
Until aunt Kate put one of Debby bress for her mouth begin suck am. Omo me sef I shock ahhh!
If you see the kind alacrity she take dey suck Debby bress dey squeeze the second one you go know say no be today she begin do this kind thing, I hear say the woman don dey for abroad tear eye for long but I no expect this one at all say she fit do woman.
The mumu Debby no fit control herself again, she start to dey moan still dey say “no ma” between her moans. As Aunt Kate dey suck Debby kpekus, she trace the other hand go between Debby legs begin chook finger inside Debby toto.
I just dey where I kneel for the other end of the bed, dey watch dem like say I dey watch blue film. With the way aunt Kate curve herself for the bed, I sight her fat toto from between her giant ass balls. I see as she sef begin finger hersef, dey suck Debby breasts fast. That one no even sabi when she begin drive her fingers inside Aunt Kate hair dey moan out loud.
Next thing Aunt Kate bend finish begin kiss Debby belle go down till she reach her punani. Omo me sef I charge up with the way Aunt Kate bend wey her nyansh just hang up for my front with her wet pussy in view.
Aunt Kate spread Debby legs wide apart put her head between Debby legs begin lick her toto. Aswear I off! This woman mad gan o, shock hold me, even Debby sef no expect am, she just dey the bed dey whine body like person wey ogbanje spirit posses. I see as she take shut her eyes tight close dey stroke our madam hair as that one dey use her tongue dey mesmerize her pussy.
I notice say aunt Kate fingers still dey her own pussy, she dey finger her pussy dey, suck Debby toto with her mouth still dey squeeze Debby bress with her other hand for my mind I say omo see industrious woman with all that division of labor.
Na then e dawn o me say everybody dey enjoy, na me come dey watch like camera. I look my hard penis as e don shoot out dey throb like agama, Debby sef don already stop her yeye protest dey enjoy herself dey sound like say she dey cry.
I look Aunt Kate nyansh again, as e hang for air, e better make I just go do something before them go say I no follow do work. Naso I move with my knees ontop the bed go mount behind aunt Kate nyansh. I rub her big large ass slowly, feel the smoothness well, I squeeze am gently, feel the softness, e just be like foam.
I move hand go under her, between her thighs go meet her own fingers inside her kpekus, she don wet everywhere. She comot her fingers, for my own fingers to take over, I see as she put the finger wey she comot from her pussy for Debby mouth, that one lick am……. I say eweeeee even Debby don play along finish.
I push my preek inside her sleek wet pussy, as I enter her Aunt Kate shiver come make one kind sound, as her mouth still dey Debby pussy, the tickling vibration of the sound aunt Kate make ontop Debby pussy make Debby immediately let out one loud roar like one wild animal, the next thing I see na water like volcano eruption from between Debby thighs.
Her squirt come like fountain, wash Aunt Kate face as I begin dey thrust in and out of Aunt Kate pussy from behind.
Say Debby use squirt baptize aunt Kate face no stop her from her head giving o, na that time sef e come be like say she apply pressure come dey chop Debby toto fast dey stimulate her clitoris more with her tongue. Debby begin cry normal cry but I know say na enjoyment cry, aunt Kate wan use intense pleasure wound her.
My own thrusting bin dey sweet me too because e come be like say na me be the engine room of the whole activity, because as I dey fire aunt Kate pussy with fast deep hard thrusts naso she dey make noise dey suck Debby cunt aggressively and Debby dey go more wild.
E get when I fuck aunt Kate enter one kind speed sotey she sef come activate her own werey begin use her nyansh dey jam my hip dey fuck me in return, still her mouth still dey Debby toto, na that one I pity pass cuz every movement wey we make na her toto dey collect the receipt, she just dey there dey make one kind noise wey dey motivate the remaining two of us.
Aunt Kate sef bin dey moan me too I dey groan as I dey pump. Omo sound just full the whole room coupled with the slap of Aunt Kate ass on my hips.
As I wan release I immediately pull out my penis from aunt Kate, she turn around quickly take my preek inside her mouth begin stroke am dey suck me fast, the first rope of thick sperm wey I shoot enter straight reach aunt Kate throat, she choke immediately, withdraw her mouth from my penis begin cough sperm sef dey leak comot from her nose. I rush go my kitchen go bring water come.
Before I come back from the kitchen she don already dey wear her gown back, she collect the water drink small give me the cup back, then she waka go the door tell us say make we enjoy ourselves, she open door comot from the room.
Shame and shock no gree me and Debby look each other, Debby even carry her two hands cover her face, her legs still dey wide open, I look her toto, the thing don see shege for aunt Kate hand and e still dey very wet.
I climb the bed position myself between her legs as I wan put my penis inside her say make I fuck small, Debby push me comot jam her legs together. She come ask me wetin I wan do…. I no even answer because for my mind I say wetin e be like say I wan do….. Which kind yeye question she dey ask me.
She ask me if na true say I fuck aunt Kate that day, sharp guy like me, I change the story, lie tell her say aunt Kate threaten me with my monthly clearance, say I bin no get choice than to fuck her. Debby just exhale no talk anything.
I take the exhale to mean say she don agree, but for my mind I say wetin she dey feel like, abi she wan dey feel like girlfriend, she no know say the list long very well. Na then I remember Essy and wetin that man tell me, I say immediately I come back from school the following day I go face her own matter.
I lean over Debby to kiss her, she move head comot. I no even stress myself, afterall me sef I don tire to fuck that day. Day wey start like say i no go see anybody fuck, all of a sudden pussy come surplus everywhere.
As I wan comot from the bed, Debby hold my hand pull me back ontop her, I bin wan do shakara but I say make I fuck my fuck abeg. I put my dick inside her toto, begin fuck Debby like say I dey try continue from where we stop before Aunt Kate carry her wahala come interrupt us.
This particular round almost last thirty minutes, I no cum, Debby sef no gree tire, I begin wonder if her pussy na rubber, we just dey switch position from doggy to cowgirl to missionary, my whole body weak but my penis still stiff.
By the time I wan cum, e be like say my world wan end, the thing shake me from deep inside me, my whole body shake from head to toe. This kind no be the type wey I go withdraw, she sef know say I no fit, she know say I fit run mad if I try withdraw. She wrap her hand round my waist allow me offload my load inside her pussy.
Later that night she tell me say she wan dey go say she no fit sleep over again, I try convince her but she no gree, she no even give me reason, she no just gree. Omo I just free her, her shakara don too much, besides my whole body don weak finish wey to even waka hard me. I no even gree drop her say fuel no dey my motor I just find her transport money. As she comot na only me understand the kind sleep wey I sleep.
The next day I no wake till 8am, na as I wake up I see message wey Essy send me, one long message say she don travel, she tell me exactly wetin that man tell me say she be chief pikin wife say she don travel for evening the previous day.
Maybe na around that time wey I dey fuck aunt Kate with Debby. She say she dey sorry say she hide am from me because she know say if to say I know I no for gree knack her. she talk plenty things for her message say make I no try reach her because she don change line and she no want to dey remember me. aswear my heart cut ooo, e pain me well well apart from say na one toto down, I bin wan face her make I ask her everything wey I hear, but as she don go I just die the matter, I no even need try reply her because I know say the message no go deliver.
As I reach school that day I just dey moody, and I know say na because of Essy, aside the fuck, I like her well well and me and am connect very well. But wetin vex me pass na Debby wey come dey throway face from me dey do like say she no notice me. I dey hate that thing ehnnn, you go fuck person finish come dey form wetin I no understand the following day. Me sef I just pretend like say she no exist dey do my thing.
Na Jummy even come dey give me face dey glue me, for my mind I say I go fuck this girl again, but e no go be for my house because that place don cast, I fit dey fuck her make aunt Kate enter again. That afternoon I use style make jummy follow me go the vice principal office, when I know say the VP no dey around and her office key bin dey with me.
I tell jummy say make she follow me help me carry some books from the VP office. Na as we enter the office I lock the door tell her say I carry her come because say I wan touch her small, she just begin laugh say I be bad boy.
She ask me how I take get the key, I tell her say as the VP dey comot from the school premises that afternoon I quickly meet her say I wan collect attendance book, naso she just give me her office key say make I take wetin I wan take and keep the key for her till the next day.
True true I bin wan take my class register booklet from the office but I just say make I use the opportunity tidy Jummy again. Jummy laugh say I be confirm bad boy, she say make e just be touch o say make we no fuck inside person office.
But by the time I press her bress, fold her skirt up, finger her pussy well well, na she comot my trouser position herself for the table where I fuck her shap shap. This time we fuck in peace because the office big and e sure us say nobody fit come because nobody even know say we dey inside.
When we I knack her doggy for the table, I sit down for the woman chair, make her ride me well.As we finish the quickie, she ask me when me and her go spend quality time together say she no want us this corner corner fuck. I tell her say I go call her later that evening.
But first I know say I need find replacement for Essy and even Debby sef.
Written by D.N.D
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 128 times!