November 28, 2025

Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 3)[18+]

Home » Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 3)[18+]

Yeyegist: Okada Man’s Diary (Chapter 3)[18+]

As I flip through the pages of my okada experience diary, I see another date wey I circle. This one make me burst laugh, I label am as delivery knack.

That particular day plaster for my mind. One of my regular customer wey I dey carry well well call me say make I help am deliver birthday present for eim babe office. The bobo buy heaven and earth put inside one big gift box for the girl. Normally na big boy so I no surprise when I go pick the box.

The address wey eim give me na one big plaza for town, I meet the security man for the plaza gate, tell am the office wey I dey find.

The man point one two storey building say make I go the top floor. The building dey separate from the main plaza building and na as I near the building I see say e still dey under construction sef.

I greet the mason guys wey dey work for the first floor, continue dey climb go the top floor. E no easy for me because the load heavy and but I just manage dey carry am up. As I climb reach the top floor, enter the passage, I first hear sound like say person dey knack something for table. For my mind I think say na carpenter dey work for one of the rooms under construction.

Na as I move closer, I hear one kind sound like say person dey moan. Cold from nowhere enter my body.

Person dey fuck for one of the office rooms! my ear pick another familiar sound wey be like say person dey clap, na then I understand the origin of the sound I hear when I first enter the passage wey I think say na carpenter.

Na confirm skin dey knack skin.

I begin tiptoe on stealth-mode dey waka until I trace where the noise bin dey come from, I see say na the door directly opposite the office wey I dey go do delivery. I notice say dem never fix lock for the door so na from there I peep look inside.

I see one lady as she bend, put her two hands for table, her skirt fold for her waist, her pant hang for her knee, she open her legs, dey push her nyansh back as one guy man just dey knack her better doggy.

Na the lady bin dey make the sound wey I hear. Her hair don scatter finish, her huge luscious breasts just dey dangle recklessly like swing. The guy man lean forward hold her shoulders, use am steady himself as he dey slam eim penis into her.

The lady sef no sleep she just dey thrust her ass back dey fuck the man too.

“Oh my God, yes, Akin” the girl moan as she dey collect eim preek, dey meet his thrust with her fat ass. she grab the bobo thigh with one hand pull am closer to her body “Deeper AK, fuck me deeper”

The lady face the other side so I no first see her face, but from her outline, my mind tell me say na she be the person wey I dey come deliver gift give.

Because I don drop her plenty times for her guy house. The bobo divide her buttocks apart with his hands, begin thrust his cock deep inside her.

Aswear from where I stand dey watch dem, I dey hear the wet sound of her toto as the bobo penis dey slam in and out. I imagine the kind wet she go don wet there.

The guy man straighten up, he grab her hips tighter as if say she dey slip from eim hand. He begin pound her hard again like say person whisper promise inside eim ear. Fuck wey make her use moaning wan deaf me for where I stand dey watch dem.

Pleasure wan finish her. the guy just dey pump eim long penis with one kind energy and force. For where I dey my own preek sef don hard.

I bow for her big sweaty bubble butt and the way the thing position, the guy man penis sef no small but I know say my own long and thick pass eim own. I sight the way eim penis just dey go in and out of her wet pussy, as she just dey whimper dey pant.

“Oh, fuck oh fuck oh fuck oh fuck” na wetin she just dey shout, the bobo growl, put eim hand around her neck. From then, the fucking enter level ten, the pata-pata-pata-pata sound of his body slamming into her wan finish me.

“Oh” the guy groan “I am cumming” come do like say eim wan pull out

She grab eim thighs say “No” say make eim shoot inside her.

The kind energy the guy take dey fuck her na wetin surprise me pass, e sure me say her bobo no fit knack her like that.

The girl just dey moan. I turn back look the passage, I just dey pray make nobody catch me, because I dey enjoy the view and I wan watch am finish. Na then the girl turn her head, face my side….her eyes go straight to the door key hole, our eyes jam!

She jump push the guy comot, tell the guy say person dey the door. before I go fit comot, the guy don fly reach the door open am one time.

I no fit run, I just hold the package dey look them. By then, I don already confirm say na the bobo babe another person dey fire like that. Vex just full my body, because I know as her guy take like her and he no dey carry the girl play.

Wetin vex me pass na when I see say the bobo she bin dey fuck na one of the mason guys wey dey work for the building.

The guy man stand for the door dey look me, I know say eim dey vex say I come spoil eim fuck. But omo if na fight the guy go beat me press because if you see muscle and macho body.

She tell the bobo say make eim free me say I come deliver package give her. as the guy waka comot she say make I follow her go her office.

She just pull her pant up, roll her skirt down, she pick her bra and top from ground, she no even wear anyone back. We waka cross to her office.

For my mind I say oh so she just cross, go collect penis. I think of my own babe, I say God abeg o, because if you see when this girl and her man dey do PDA, aswear to love go dey hungry you.

As we enter her office, she show me where I go drop the package. I drop am wan begin go when she waka come meet me, my eyes fall on her mighty fresh breasts wey full her whole chest, her nipple still hard from the way e take point out like say e dey warn me.

My eyes just dey betray me because small time e don gum for her breasts, she sef know say her bobby don trap me.

She talk say as I don spoil her fun say I go compensate her. as she talk compensate, my penis nod inside my trouser.

The compensation sound like fuck for my ear. Even the way she just dey roll eyes, roll tongue, dey twist lips, as she dey talk, with the kind mighty breasts wey plaster for my face…. I don already know wetin she mean.

I remember everything wey i see when she and the mason guy been dey fuck. I look her thick thighs, from the short skirt wey she wear, my head do gbim. The lady body hot no be small and my preek don grow inside my trouser, like say e wan burst comot but e get as I twist my leg make e no show.

She waka stand for my back, come lean over me, her bobby press my back, she hold my hand, begin rub my chest gently, omo the thing enter my body well. Na only “ma….ma…..ma….ma” bin dey comot from my mouth.

She pull me go the edge of her desk, where she fold her skirt up, heap am for her waist come sit ontop her desk face me, my eye just glue for her blue pant, that place fat like say na two toto dem fold inside there, I know say her toto go don swell from the kind fuck that bobo fuck her.

She ask me if I go tell her lover wetin I dey see…. I no even remember if I shake my head abi I nod my head. Like say one spirit enter me, I just lean forward use mouth grab one of her breasts, she do “awwwhhnn” like puppy. I no even send her.

I trail my hand between her legs she open am wider, before I even reach her pant, I don already feel heat and wetness for her whole inner thighs. I no blame her sha, she still wet from fuck wey she just fuck. by the time I slide her panties, push two fingers reach her punani, her juices nearly drown my finger.

She fast slide her pant comot from her body, before she use speed unbuckle my belt, unzip my trouser, my erect penis jump out dey nod like say e dey see us… she hold my penis begin stroke am with force, then she pull my head to her face begin kiss me, her lips soft kpa, small thing our mouth begin dance each other mouth.

Me sef I shock, who go ever think say fine girl like this go kiss okada man like me for no reason.

I quickly balance myself for the edge of the table like person wey wan give speech, she rest her two hands for her back use am support her body, come open her leg well so that I fit position myself between her legs, her whole wet pussy just open lips dey glitter with excess juice.

Na then I confirm say all that glitters no be gold. I run one finger up from her vagina opening to her clitoris, I no even stress myself before I locate her clit, the meat thick.

As I dey rub her clitoris with my thumb I dive my middle finger enter her toto dey finger fuck her. I never rub her clitoris for two minutes she don already dey vibrate like say dem drop high tension cable for her body.

Na then I remember say, she bin wan cum before I distract her fuck earlier. I never even start she don cum. I no give her time to calm, i first use my dick head tease her vagina lips, dey move am from her folds up to her clitoris again, i tap am small make e wake before, she hold my shoulder tight dey moan.

I finally push my erect penis inside her punani in one deep thrust. She shiver as she receive my tool. Even though her toto don loose, I notice say she still feel am as I enter her because I big pass that mason guy she just fuck.

I first begin with slow shallow thrusts, they wire her gently like say I dey pet her toto, she just dey moan quietly dey try move her hips to meet my thrust, no be say I no know wetin I dey do, afterall I don see as that bobo take wipe her preek and the way she dey like am hard, but I just wan make the moment grow make I come in a different way.

when I don sure say she don dey relaxed, I begin increase my pace small small, she put her hand round my waist, hold me tight like say I tell her say I wan run comot.

As I see say she dey comfortable with the pace I set, I increase am, begin fire her with full speed.

I just carry am for mind say I wan go faster than that guy man. The lady close her eyes tight as my penis dey clear her toto doubt. she beg me say make I go faster, for my head I say Osanobua!

Upon this speed wey I dey drive, make person babe no die for my hand o. I wrap my hand around her waist Increase speed dey pound her pussy, she push her chest forward take her breasts plaster my face. I quickly put my mouth for her breast dey suck am as I dey fire her.

Her eyes roll back like person wey demon possess, she open mouth dey breathe from mouth like fish wey comot from water. nothing I no do her breasts as I dey fuck her and I know say she dey enjoy am.

As I dey bite am naso I dey suck am too. I carry my finger go worry her clitoris again. As I dey fuck her naso my finger dey rub her clit, my mouth still dey suck her breasts. I see the wild look for her eyes like say she wan explode.

She begin moan loud, e sure me say my own loud pass the one she give that bobo, and I know say anybody wey come that passage go hear us. I think of wetin fit happen if person just open door catch us inside like I take catch she and the bobo.

I wonder if she go fuck the person join as she dey fuck me. what if her bobo enter. I lean forward make I taste her lips again, she no object, she lock my lips inside one intense rough French kiss like say she wan chop my mouth comot.

If you see fuck wey I wipe her that afternoon me sef gba for myself say I be professional.

Small time she push me comot, come climb down turn around, give me the same position wey she give that bobo moments earlier. I just position for her back, take one hand hold her neck use the second one guide my preek enter her toto.

As I enter her from behind she stretch body, come tighten her leg squeeze my penis in between her nyansh cheek. I just wait small until she begin release her muscle small small, I no start this one slow at all because I know say I go soon cum, I just begin slam her fast, e get this kind rough noise she begin make, remain small I for take hand cover her mouth but my hand don already dey busy dey squeeze her giant breasts.

She sef know say she don fuck up with her noise, she use hand cover her mouth but small small sound still leak comot from her mouth. I just dey slam her massive nyansh as hard as my hips allow me. Her butt cheek slap my groin dey give the whole place that ta-ta-ta sound, I sure say e loud pass the one wey I hear before.

After several minutes of better drilling, I see say she sef no gree give up. I carry her go the couch wey dey the office, I spread her legs apart like olden days radio antenna, begin fire her toto wetin no good for fuck.

Me I no dey use fuck play, na why my babe no dey joke with me. I dey take fuck serious like say na life and death matter, na why anybody wey I fuck dey confirm am.

We fuck nonsense until she cum. Her orgasm na another story because if you see the kind shout and cry wey follow am, aswear I sure say even people for the next building hear her.

When I finally release too, na full tank I shoot straight inside her pussy, na only me fit describe how I feel that moment as I release.

When we finish she pay me better money. After that day, anytime I dey with her bobo, guilty conscience go just dey do me, especially if she and the bobo dey together dey do love like say na angel write their love story, I go just dey pity the guy.

Me and her fuck plenty times for her house and office before she and the bobo later marry, come travel comot from that side.

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 298 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics