January 14, 2026

Yeyegist: January Confession (Chapter 2)[18+]

Home » Yeyegist: January Confession (Chapter 2)[18+]

Yeyegist: January Confession (Chapter 2)[18+]

I no go lie, as I dey drive go my village last December, my heart bin dey beat anyhow. Four years I don stay for Lagos, dey hustle, dey make money. Every year, I dey promise myself say I go come back home, go see Adaeze, make i marry her. But work, wahala no gree me go village.

Na this last December, I say make I surprise everybody. I no tell anybody say I dey come. I just pack my bag, buy better things for mama and papa, even buy fine cloth for Adaeze sef.

Inside my mind, I don already plan everything – how I go reach village evening time, how I go stroll waka go Adaeze papa house go surprise her, how her face go shine when she see me.

As i reach park, I say make I buy one or two things, na then I jam Obote, my village friend from years back. He sef come buy goods for town dey carry am go village. I tell am say make I drive am go village since he don ready dey go village.

Na when we begin our journey to the village wey Obote break the news give me say my own Adaeze dey marry on the 26th. E be like say dem off something for my body. My heart drop for my belle like stone for water.

Obote no even know say he don scatter my heart, or maybe he no know say I still like Adaeze and na because of her I bin return home.

He just continue dey load me the full gist say na one guy Nnamdi wey just come from Switzerland use money carry her.

My whole belle scatter. As I dey drive I just dey think. My own Adaeze? I doubt am if na the same Adaeze wey I don promise heaven and earth?

The same Adaeze wey tell me say she go wait for me when I dey travel go Lagos to find better life. The same girl wey I dey talk to almost everyday for phone. I reason am again say If na  Adaeze she for don tell me for phone, she for don break up with me?

Throughout the journey to the village, my mind no gree touch ground. I just dey pray say make e be rumor or another different Adaeze wey Obote dey talk about.

I say if na she I go just perish. Person wey I don save since all this years.

Even to fuck herself I no first gree fuck her until one night few days before I travel go Lagos na she carry herself come meet me say I must fuck her. I no still first gree touch her that night.

Na that day be the first day I kiss her well. As she begin comot her cloth I tell her say make she wear am back say I no wan fuck her.

Adaeze vex tell me say she go go meet anybody wey go make her feel like a woman. Omo my head spark light. As she wan turn dey go, I pull her back, wrap hand around her waste begin kiss her again.

This time I no slow at all, I comot her top, she quickly unhook her bra. Na the first time I see Adaeze full yellow breasts wey I don dey imagine for years. I first palm am well, rub am, tease her nipples before i put her breasts for my mouth begin suck her like say na my civic duty.

Adaeze bin just dey hiss, dey moan inside my ear. She carry hand rub my head, tell me say make I no stop wetin I dey do.

Normally dem no born me well to stop. She drag my knicker down, my preek spring out, dey nod like who dem summon.

Adaeze hold my penis with her two hands, tell me say my penis big and she dey wonder if e go fit enter her toto. She don dey tell me since say she be virgin but na that day I confirm am with the kind fear I see for her face as she dey stroke my penis.

Small push wey I push her she fall with her back for the bed like wall of Jericho. That time her body temperature don already hot.

I first climb ontop her, use kiss make sure say she relax well before I begin assault her breasts with my mouth and tongue, I suck her breasts dey tease her big round nipple. Then I grab her nyansh from her skirt, the softness no be here, like say dem save water inside.

I no comot my mouth from her breasts, as I continue to dey suck her breasts dey tease her nipple.

Adaeze nearly deaf me with her moaning. She throw her head back push her chest out like say she dey offer me all her breasts, if I squeeze one nipple finish I go begin with the second one. I take style begin comot her skirt, I see say she no object.

Instead she raise her nyansh up still help me pull her panties down fast fast, I grab her waist pull her closer to me, I no even ready to dey do romance again because my penis don already stand hard like rock.

I open her legs wider come position myself between her legs.

I first put one finger inside her toto, I never even put am finish she press nyansh for bed hold my hand say make I stop, say e dey pain her. but she don already wet well well.

I quickly stretch hand collect Vaseline from my table, fetch plenty rub am for my penis and my fingers, then I chook second finger join the first finger. Adaeze moan out loud tell me say e dey pain her small and e dey sweet her too at the same time.

Gently I begin shove my two fingers in and out of her pussy slowly, just slow shallow thrusts. Adaeze raise her leg up make my fingers enter deep.

Small time I comot my fingers from her toto, I mount between her legs hold my penis begin slide am from her clitoris to her pussy lips. If I slide small, I go use my penis tap her clitoris fast. Like play like play her silent moans turn to yell and shout, but I no stop wetin I dey do her.

Adaeze tell me say she wan piss, say her body dey do her like say she wan urinate, I no still give her chance, I whisper inside her ear tell her say make she piss in peace. The thing I whisper enter her head, she begin shake like earthworm wey they pour salt ontop.

Na that time I increase my speed dey tap and slide faster. She murmur tell me say make I no stop, even her voice sound like person wey demon possess. I still dey tap her when her squirt gush out like waterfall, she begin dey jerk ontop the bed as she soak my bed with her squirt.

As she dey jerk naso she dey cry dey ask me wetin dey happen to her say why her body dey do her like that.

I no wait for her to release finish, I quickly spread her leg well push my penis inside her slippery pussy. Omo Adaeze tight kpa, my penis nearly peel. upon the whole Vaseline wey I don use rub my penis and the kind wet wey her toto wet, I no still enter freely.

The kind scream she still shout, I quickly use my hand quickly cover her mouth.

Adaeze push my belle to stop me midway but I quickly hold her hand down. I just pause inside her, I ask her if she want make I comot, she nod head first, then shake head say make I just continue. I begin with slow shallow thrusts.

I look her face, aswear that moment I pity her. she close her eyes and mouth tight, her hands hold my arm like say she dey control my thrusts.

I just continue slowly, I make sure say I no pass the normal pace wey she fit take. But upon say I dey move very easy Adaeze still make noise full the whole house…… for my mind I say shuuu if I start the full knacking this girl go throw this house down with noise.

I no let her shout distract. I just dey claim her pussy slowly make she dey speak in tongues under me.

At one point, I increase my pace begin knack her fast, with each thrust I push my cock deeper inside her dey fuck her fast.

Adaeze cry full the whole house, she scratch my back with her nails, but that moment the scratch no even do me like say she dey wound me, infact na the scratch follow dey motivate me but I know say when I pour water for body later I go feel am.

I just make sure i keep her pussy busy with long fast strokes until I release hot semen inside her.

After that first round, both of us rest well, before she come roll over lay on her back, open her legs wide like say the two legs dey fight each other. I immediately position myself between her, push my preek inside her pussy again begin drive in and out again.

She cry again the second time beg me say make I go easy, but she say the pain no dey like the first time own.

By the time we fuck the third round before she comot the following morning my penis don dey enter her wet pussy with little resistance, and as my big black dick fill her up, I begin thrust immediately with average pace.

She just dey praise me dey describe how my penis dey scatter her head, she say she no know say fuck dey sweet like this.

After that day, we begin fuck every afternoon when she come my house. Even the day before I travel go Lagos as we dey fuck I grab her hips turn her like doll baby make she position for bed with her elbows and knees, her wide ass balance for my groin.

I rub her full thick round nyansh, hold each of her ass cheek tight, open am well make my erect penis fit enter her wet pussy deep, Adaeze let out one screeching sound as I begin pump her immediately.

That hot afternoon na soso “Fuck… Fuck Fuck… Fuck” she just dey shout for the whole house still dey tell me make I fuck her harder.

I know say na my last fuck with her as I dey travel so I make sure I do am like say I dey leave label for her toto.

For my mind I know say as I don open the way, people fit fuck her when I comot but at least make I do the one wey I go do very well until I come back.

I fuck Adaeze pussy like say na the last fuck I go do for this life. She raise her legs up hang am for air, na that time I finish work go fast and furious, give her premium drilling, my dick reach her final point.

Mesef surprise as I no gree cum, both of us just dey sweat like say we dey do factory work. The sweetest part be say Adaeze sef no gree tire too, she just dey receive me like say she wan see my end.

When the bus finally reach village square, I come down, carry my bag, dey drag my leg go house, I just dey think dey wish say wetin Obote tell me na lie.

Children been dey run up and down, dem dey shout “Merry Christmas!” but I no even fit smile, my heart just dey beat fast.

The whole place don already dey prepare for Christmas – people dey cook, music dey play, but inside me, everywhere just dark.

I reach house, mama see me, she shout, hug me, dey cry, dey dance. Papa come out, him face shine like torch.

But even as dem dey rejoice, I fit see am for their eye, something no just dey alright – dem no know say I know. Dem no know say I don hear the news.

My sisters no tell me anything about Adaeze, even my mama no tell me about her, but my mind no just settle. Deep down I dey happy as nobody tell me anything about her. for my mind I say maybe no be my own Adaeze.

That night, I no fit sleep. I dey hear fireworks and Christmas music from far, but my mind dey with Adaeze. I dey wonder if she still dey think about me sef, or if Nnamdi don comot me for her head finish.

The next day, December 24th, I wake up say make I go see Adaeze. Make she take her mouth tell me wetin happen. I wear my best cloth, spray better perfume drive go her papa compound.

As I reach gate, I see decorations everywhere, na then reality of wetin Obote tell me hit me. I see white and gold ribbon dey hang for mango tree. One big banner dey hang for veranda with their picture: “Adaeze weds Nnamdi- 26th December.” My heart cut, my body cold one time.

I say abi make I go back home? but I continue dey waka. Na her small brother, Obinna, see me first. Him eye just wide.

“Ah! Brother Chidi! You don come back?” Obinna run inside dey shout. “Sister Ada! Sister Ada! Na Brother Chidi o!”

Before I fit change my mind, Adaeze come out. Chai! My own Adaeze! Four years no do her anything at all. She still fine, her skin still dey glow like fresh palm oil.

But something been different. She wear better lace, her hair pack well, and for her finger… I see the ring as e dey shine for sun.

We just dey look each other for like one minute. Inside that time, I see everything – all the years wey we been dey play together, all the fuck we knack before I travel, all the promise wey I make, all the time wey I suppose don come back but I no come.

“Chidi,” she finally talk, her voice dey shake small. “You… you don come.”

“I don come,” I reply, wetin else I fit talk?

Written by D.N.D

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 7 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics