The following morning my entire body just dey sweet me one kind sweetness. The corner fuck wey me and Khadijat fuck that new year night still plaster for my head like say e just happen, with the arrangement wey me and Khadijat don make say we go...
We siddon for under the mango tree, the same tree where we dey always sit that year before I comot, dey plan our future together. Adaeze begin tell me how her mama bin mount pressure ontop her say make she marry Nnamdi. As she just dey talk my whole...
I no go lie, as I dey drive go my village last December, my heart bin dey beat anyhow. Four years I don stay for Lagos, dey hustle, dey make money. Every year, I dey promise myself say I go come back home, go see Adaeze, make i marry her. But work...
After the whole Detty December and spending e reach time for me to travel back to the city, omo na then everywhere choke. Transport back to Lagos high like say na Russia I dey go from my village. Money wey dey my hand no reach to transport me back...
For everybody wey greet me happy new year for our large compound, na only Khadijat own gum for my head like glue. For over three years wey I don dey that compound, I notice say na around December Khadijat dey always travel come spend holidays with...
I first greet her well, before I open gate drive enter, my mind no settle. When I park motor go meet her, Angela tell me say e be like say one ear of her earing fall inside the parlor, where she sit down dey watch film. Say she bin wan wear that...
Dec 18, Christmas don already dey smell for the air …. Since me and Obinna my elder brother travel reach village…. My brother just dey use me do bodyguard/driver, he make sure say I follow am go from one event to another. Me wey don...
Another December don reach again… Mama Ngozi don begin her drama. Person no fit hear word for compound again. Normally mama Ngozi dey cause trouble from January to December, but na for December everybody for the compound dey feel am pass...
Glasses shrugged like a little boy that had been told to put away his toys. He furrowed his brows and exhaled deeply. I could tell he was trying – with little success to bring his raging hard-on under control. By now I had relaxed the seat to...







