I been dey think say na me bad pass o. But as the elderly people dey talk am, them go say, na for where one person own he stop put na him another person own for start. Before Aisha give me her gist, she first ask me why I no collect those thieves wey fuck me like say I be olosho wey them order, why I no collect their number.
I dey there dey look like Dundee. Why I go collect their phone number? No be say them go think say I wan trace them come arrest them? Abi wetin I wan tell them say I wan use them number do? She I go tell them say them go fit dey call me when them need olosho abi wetin. Aisha look me small before she burst laugh. She tell me say I no sabi logic.
The first thing wey she ask me be say, she I no enjoy how the boys them fuck me ni and the boys no fuck me well. I no even sabi how to answer that question self because make we no lie, the way those boys them fuck me that day, he sweet me for body.
Especially the junior one wey dey suck my bobby as he dey fuck me. As them be two wey fuck me self na him make am sweet pass because me I no dey quick release. As oga tire wey junior continue na him help me release that day and since that time self nobody done gree fuck me till I release again.
Aisha look me laugh again as I just dey there dey look. He be like she dey inside my mind dey sabi wetin I dey think. She hold my hand come use mistake press my breast come call me ashawo. Me self mumu begin follow laugh.
She come close to me say next time, I for collect their number say na so person dey get connection. I never understand wetin she dey yarn before she come tell me say God done give every woman business wey no go fit make am go broke for this life and that business na our kpekus.
We go dey sell am small small and we go dey enjoy am still dey collect money ontop. So next time, I for collect those boys their number come and them go dey call me when them need fuck and I go dey make extra money wey fit even pass my salary.
I open mouth. Make police dey do olosho work ke. As I dey try reason am na him Aisha come begin give me her gist.
For the station wey she dey before, she done knack the D.P.O., if D.P.O., collect money by month end, she self get share inside and even many times D.P.O. go still drop money when she bill am. Apart from D.P.O. self, she dey always use eye watch all the yahoo boys and big men wey enter station come.
She go become padi with them and small small if them need am, she go carry her toto go their house go fuck collect money. Because say she be padi with the D.P.O., if she tell am say she no fit come station that day, he go free her.
I dey there dey hear better gist. I wan sabi where this story go end because even from where this story start, he done clear say this Aisha girl really bad pass me. Aisha come tell me say one day, officers comot for station go do road block.
When them come back, them carry one smallie come back. The boy no fit pass 20 years self but he sure say he get bastard money for hand because officers carry him white GLE come office. Them say na yahoo boy. He no even talk anything.
Them done collect him phone and him watch go lock am for cell. As them comot go dey discuss, Aisha sneak go meet the boy come give am small phone make he use call him friends make them come bail am. She tell the boy say make he no worry say she go help am o. She tell am everything wey the boy go do and even she help am write him statement.
By the second day, the boy friends come settle officers for station come bail their friend. The boy use style-style go collect Aisha number. Aisha say even if the boy no collect her number, she go meet am for back collect him number o or even connect am through the friend wey them gather call. She say for that night, she done begin chat the boy for whatsapp dey watch all him doings for him status.
The boy really carry money so, she begin enter am say she dey available if him need escort to go club so that police no go dey harass am anyhow. Once them see police inside car with am, them go free am. The boy gree to that matter o.
As weekend come around, the boy tell Aisha say him need Aisha as escort to go club. Aisha say she dey night duty o but pa-pa-pa, she done go meet D.P.O tell am say she no too well and she wan go house. D.P.O say make Aisha go house.
She rush go her house baff come change her underwear. I been wan ask am say why she go change underwear but I just dey hear gist dey go.
Aisha tell me say she find one better g-string wear come carry her push up bra use am hold her bobby make the thing dey up. As she mention that one, na me begin look up now. I carry my two hands go Aisha chest use am carry her breasts.
He be like she no wear bra today o and her breasts even still dey stand like unripe orange. I ask am say why she wear push up bra when she get firm breast. She say she get plan for the boy ni say she wan make him see her package wella, I surprise. Aisha carry uber go the boy house. The boy dey there with that him friend wey come bail am that day.
The boy carry girl join body. Aisha talk say na the girl no fine like that. Na them those trenches girl wey dey always wear bonnet for head. I laugh small. She and the guy greet themselves finish na him Aisha Yahoo boy come outside.
Them say him name na Fairfundz maybe na because him yellow na why them dey call am like that. As him dey come outside, him babe too dey follow am come but he be like that one no dey follow them Aisha go club.
He be like them dey fight self but nothing concern Aisha with that one. The matter done favor Aisha like that.
Them waka go club finish. Them dey drink dey spray money. Aisha siddon one side dey watch all of them. Fairfundz and him friend them dey spray the friend babe. But, he get one time wey the girl and the guy begin rock themselves dey dance like say them go fuck for dance floor.
Na that time Aisha quick do wetin she wan do. She unbutton her uniform make her yellow breasts begin show. She come stand up tap the boy. As Fairfundz look back see yellow bobby, him just stand there dey look before Aisha come button up go toilet like who dey go piss.
Fairfundz rush follow am hook am for corner begin press Aisha for wall before Aisha stop am come tell am say payment for escort work different from payment for fuck. Fairfundz tell Aisha say money dey say him go pay any amount wey Aisha want.
Aisha comot for toilet leave the boy for there. She done accomplish her mission. As she enter the club now, she self begin follow drink follow dey dance. Fairfundz self come join dey dash Aisha bundle of money.
Aisha say as she see bundle, she begin twerk for the boy o. Boy wey her last brother self go senior but na money dey talk. She even unbutton her uniform again begin shake breasts for am make the boy begin enjoy the money wey he spray her.
She say he no even tey before Fairfundz begin tell Aisha for ear say make them logde for the club hotel. Aisha say no yawa, she self done ready for the thing. He book room and them enter inside go baff for shower.
When Aisha dey come back, Fairfundz dey sit ontop bed dey smoke igbo. She say as she see am dey smoke that igbo say she just begin dey happy because she sabi say person wey dey smoke igbo dey always sabi knack and she done get am for mind to fuck this boy since the day wey officers carry am come station.
She say as she enter room stand for door wey this boy carry eyes see am with just her push up bra and g-strings eh, she sabi say him penis self done dey stand.
Him stand up come meey Aisha for that door begin kiss am. As he dey kiss Aisha, one of him hand begin dey unbuckle her bra. Aisha self no dull the matter, she done chook hand inside him boxer begin rub the boy for penis.
She say as she grab am, he no even tey before that small sperm touch am for hand. The boy gather for penis o. She grab am hard. The penis hard he come long small. She carry her hand lick the small sperm wey stain am for hand before.
He sweet. Aisha say she just kneel down kuku begin suck the penis dey lick the cap like say she wan make more sperm rush enter her mouth. She wan swallow him sperm. Fairfundz never even wan cum. He pull Aisha up come begin fuck am from back.
Aisha say she bend o come chook yansh go up make the penis fit dey enter her toto from better angle. She dey moan as smallie dey fuck am, he grab both her bress dey press am dey fuck Aisha. When them tire, both of them lie down small before Smallie climb Aisha again come dey fuck am missionary.
She say na like 5 times them fuck overnight befoee Fairfundz cum ontop her belle. She enjoy penis still make 400 thousand. Even her salary no reach like that and she still get the boy number.
She dey bill am and him still dey carry Aisha as Olosho when he need am. I just open mouth dey do Ahhhh.
Written by Reezy Sama
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 2178 times!