As Gbenga call me say he don dey near my house…. I quickly rub the powder charm wey the baba give me for my face. For my mind i say today na today. Gbenga head too strong for me, three years inside relationship this bobo no gree propose. Gbenga get better business wey balance, he get money and he dey live well well, but I no know why he just dey delay to marry me.
I don do everything to hook Gbenga down, I don even try make I get belle e no work. The guy dey always use condom, and when he no use am, he dey withdraw his preek quick before he release, like say to release for my toto na abomination.
Full package like me, I get everything, bress, nyansh, beauty, and I go school, still come get my own business join. I hear say guys for my area dey gather debate if my nyansh na natural or I run BBL. I no just get big nyansh, I get mighty nyansh wey soft like wool, come full, and round.
Gbenga dey always talk say my nyansh get glory, especially with the way e dey shake when I dey waka. The kind fuck wey Gbenga don fuck me for our 3-year relationship, even some married couple sef never fuck am for their 10years of marriage, yet the guy no wan serious with me.
Na my bestie, Tayo wey bin carry me go meet the baba wey give me the powder say make i use am hold Gbenga down.
The Baba say if I rub the powder for my face the next time I see Gbenga, say immediately he look my face, the powder go lock am immediately and he go begin propose, the baba assure me say Gbenga go marry me immediately.
As I rub the powder finish, dey arrange myself how I go take fake surprise when the thing begin work, na then Gbenga call me again say he just receive call say make he come pick his goods wey just enter town.
Gbenga beg me say if he no fit come pick me again that night say he go come the following morning. Remain small I burst cry, see person wey say he don almost dey my area.
For my mind I say abi this my guy sef dey use juju too.
After I wait small, I give up say make I go wash the powder comot from my face, if Gbenga come the following day, I go rub the small one wey remain.
Na then I hear kor kor kor for door, aswear, I forget say the powder still dey my face and I no even reason am say the thing fit still dey active. I just waka go open the door, na eim I see Dare, my bestie boyfriend.
Immediately, Dare look my face, this guy just rush me wan hug me, na me even push am comot because of the kind force wey he take rush me.
Normally we dey hug if we see but no be the kind busy body hug wey Dare take jam me, fear hold me.
The next thing Dare begin call me babe, dey touch my body anyhow, say he don miss me since, say where I dey since.
For my head, I say Ahhh see me see wahala, I just dey call am Dare, dey remind am say na me Laide, say I no be eim babe Tayo.
But this guy no gree rest, naso he just dey throw hand dey touch my body, even carry mouth wan kiss me.
I first think say my bestie boyfriend don dey mad until I come remember say na the juju powder dey work! The baba no tell me say na general something, I bin think say the powder na specially for Gbenga, I no know say e go work on anybody wey see me after I rub am.
Dare just dey profess undying love. Small time he kneel down come to dey beg me say make I marry am. I say shuu, which kind yahoo juju be this one, if this kind thing happen for public everybody go know say na fake.
I begin pretend like say I no know wetin dey do am, I tell am say make he stop say Tayo fit come anytime. Dare ask me say who be Tayo? The guy just dey gum me like person wey dey on heat period.
I look myself say chai Laide you don enter today, I just weak, why be say na today of all day wey Dare go come my side. Normally Dare dey stop for my house sometimes to check if his babe dey or stop to greet me If he dey my area.
But that evening I no expect say he go come at all, my whole plan na say I go just rub the powder dey wait for Gbenga, I bin no dey expect anybody.
I try calm Dare down small tell am say make he wait for me say I dey come. Naso i carry phone run go outside, I call Tayo immediately, I no tell her say her boyfriend dey my place oo, I just ask her say wetin I fit do if the jazz work on the wrong person.
Tayo first shout, dey ask say who be the person? I just para give her say make she answer me fast say I don enter big wahala and I no get time to dey answer her questions. She say make I give her small time say make she call the Baba follow am talk say she go call me back.
My body just dey shake, I stand outside my room, fear no gree me enter my own room. Juju wey everybody dey do, e reach my own turn, everything wan spoil.
I no blame Dare, in fact I pity the guy, na my boyfriend wey no fit stay one place make juju work ontop eim head I blame. Omo but this kind juju strong o! Just few seconds after our eyes jam na eim the juju activate.
I still dey outside when Tayo call back say the Baba say I go need fuck the person, say if I fuck the person finish the juju go clear, where she come burst my head na when she say if I no fuck the person the baba say both of us fit run mad. I shout Jesus!
Tayo ask me again say who the person be, I lie tell her say na one guy for my area. She begin blame me say I suppose rub the powder when I don already dey with Gbenga, she even come dey teach me how I go take fuck the guy, I no even get time to hear her talk finish, I just end the call.
I first thank God say no be mad man I jam outside. I look my door again, fear grip me, piss hold me instantly. How I wan take fuck Dare? What if he get himself during the process, wetin I go tell am? Wetin I go tell Tayo if she later find out say I fuck her man? I put hand for head dey think.
Normally Dare no bad par say, the guy na fine boy and he get money too, besides Tayo dey always gist me how her bobo sabi fuck well well like machine, but at this point the whole matter no just make sense to me, e no change the fact say the guy na my bestfriend boyfriend and I no wan hurt Tayo. But finally I see say I no get option like that, na either I fuck Dare or both of us go run mad!
As I enter my room back, Dare just rush me again begin hold me, I say kai, this juju get weight. Nothing I no try to calm Dare, this guy ready to lie down for ground make I climb ontop am waka.
This entire thing for be Gbenga, we for fuck ourself scatter, make I see as he go wan take withdraw his penis when jazz hook am.
I begin play along, take hand rub Dare from eim head down to his chest come push am gently ontop my bed, I lie ontop am begin kiss am. No be like say e easy for me but I see say if I no do am both of us go begin pick paper.
Small kiss wey I say make I use prepare ground, make we just fuck small make all man waka go eim way, na eim Dare take kiss burst my head.
This guy sabi kiss for Africa and eim lips soft come sweet like say e rub am honey. Daughter of Zion forget herself, both of us start to kiss like say na normal thing.
Dare begin comot his clothes with speed, my heart bin dey beat fast fast, but I just dey tell myself say, make I just do, make we no mad. As he comot boxers I see his mighty penis, fear catch me, Dare penis big and fat, the perfect size wey I dey like, the thing stiff straight like pole.
Tayo bin don gist me about the size of Dare penis, say she no like the size say e too big for her—me wey dey complain about Gbenga average size. Omo I see Dare penis my whole body stand, even my nipple sef erect one time, my toto begin liquidate, na me come dey anticipate the fuck.
I first get up go lock door, then I switch on my music player because I know say if that penis enter me, I fit wake the whole neighborhood. As I waka come back, I begin comot my cloth, Dare no even wait make I comot cloth finish he join me begin help me pull my skirt….. My heart no just settle.
No be say I like wetin we wan do, but as I see the size of Dare penis, for my mind I say at least the fuck go make sense. Especially as Tayo don tell me say Dare sabi knack. I comot my underwear finish climb ontop my bed, open leg yakata.
I just dey like ashawo wey dey open toto for customer to come fuck. You need see the way Dare eyes bin dey shine like person wey win lottery as he mount between my legs, bend my knees come pull me close to himself. Dare align eim penis for my vagina come begin dey push am inside me small small.
Omo e no gree enter oo…. In fact the kind pain wey I feel as eim try push his preek head inside my toto, e be me like say dem light fire for that my region. I know say na because I never too wet like that and the guy penis over big. I grab his belle push am comot slowly.
Thank God say Dare sef understand, he look me come tell me say make he make me wet. Before I go talk anything, Dare spread my leg open viaaaammm, bury his head between my leg begin suck my toto.
Dare no use tongue as Gbenga dey do, Dare use his lips chop my pussy faaa! Aswear at a point I think say my toto be the balanced diet wey dem teach us for primary school, with the kind focus wey he take dey tidy my punani.
Over joy nearly kill me, I just dey ontop bed dey whine body, dey breath like say each breathe na my last. Wetness wey my body no gree wet before, within seconds, I begin dey flood. I press Dare head for my vagina like say I wan take my pussy choke am, the guy no mind he just dey suck me.
The one wey finish me na when Dare begin use his tongue lap over my clitoris, my body do me like say I dey fly, my whole body shake, dey quake, I come dey wonder if na still the juju give am all this groove because Tayo never tell me say Dare sabi chop toto like this.
Every spirit of regret disappear one time. Dare just concentrate on my clit dey lick am steady like say na point of focus. By then my wetness don already dey drip down my thighs. The guy use his tongue lick my juice from my thighs back to my pussy.
I wan mad! I raise my nyansh up, push my vagina for his face dey serve my pussy give am like daily bread. If I grab the bed sheet small, I go rub Dare head small, still press his head for my toto well well. I say shuuu…. so na wetin Tayo dey flex alone be this? No wonder she dey guide her bobo like crude oil.
Next thing Dare begin work one finger dey circle round my clitoris, still dey use eim tongue dey stab my pussy opening, for my mind I say kai brother Dare wan finish me. I just dey breathe fast dey gasp like who escape death.
I ask myself say what if Dare just get himself like this. Remain small I shout NEVER! I tell myself say even if Dare get himself that one no concern me—we go finish this fuck wey we don start.
I no even realize when I begin beg Dare say make eim fuck me, I pity myself, when I hear as I dey beg am to put his preek inside my toto. Chai, na me come dey beg man to fuck me! I reason am say abi the juju sef catch me join. Deep down I know say no juju catch me, the truth be say Dare too sabi attend to woman toto and my whole body don dey on fire.……
Small time, Dare raise his head look me, my heart melt— fear catch me… abi he don get himself.
Written by D.N.D
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 226 times!