Small time, we hear as the person piss finish, flush the toilet come waka comot from the toilet. I make sure say we no continue anything until I hear the door close back.
Immediately the door close, if you see speed Jummy take begin suck my penis like say she wan make up for all the time wey she no perform.
Pleasure and pressure full my body at the same time— na me come dey moan like woman dey push her head make she take all of me.
Jummy know say I go soon climax but she no stop, she continue dey suck me, even increase her pace until e reach when I no fit hold myself again, I begin growl as I release hot sperm straight inside her mouth.
Cum wey I release plenty ehnn and the force e take shoot out the thing enter her throat straight, e get as she sef choke come begin cough.
As Jummy stand up dey clean her mouth she ask me if I get condom, I tell her say I get but e dey inside my laptop bag for staff office, I ask her if she want make I go bring am. She no even answer me.
She just raise her skirt fold am for her belle turn her back serve her nyansh give me. She put her hand for the toilet tap, come arch her back form one kind mad doggy position.
I use my pre-cum rub the tip of my penis well before I shove my penis deep inside her wet tight pussy. She moan loud as I enter her recklessly begin dey shove in and out of her immediately.
That time any fuck wey no be Essy na just cruise, na only she I dey take time romance well, others na just to cure conji. I surprise say Jummy pussy still tight upon say she don born pikin, her pussy even tight pass Debby own.
I fold my shirt up, place one hand for her back, use the other hand hold her hip dey lash her fast.
Jummy sef begin jam her nyansh meet my thrust. My preek bin dey go deep inside, her moaning change pitch enter another kind sound wey I no fit explain, her sound full everywhere, I say hiiaannn this one don forget say we dey do illegal.
She grab my thighs dey try control my thrust like say I dey go too fast for her but I no even send her, I just dey wire her dey go, afterall I dey on my own dey piss peacefully before she carry herself come disturb me.
The thing begin sweet me sotey I come dey fire her like say na my last fuck for this life. Our body slam each other body dey produce one kind loud sound wey justify the fast hard thrust I bin dey fuck her.
Jummy sef forget hersef say na public toilet she dey, she come dey moan loud like say she dey her room dey collect fuck. I no too bother because I know say school don close already and na only few persons remain around, and I no too sure say any of them go wan come toilet again.
Na then we hear noise from the second toilet again, person bin dey flush the toilet! Both of us freeze again!
We no bin hear when the person enter because e sure me say the other person flush toilet comot. We no know when this second person enter atall!
E no take my penis 2 seconds to shrink back to default setting inside her toto. Osanobua! So somebody bin dey there dey hear all the kpamkpamkpamkpam sound we bin dey make as my body bin dey slap her fat ass cheeks like drum, even all the moans wey Jummy bin dey make.
We wait small make the person finish comot before we begin dey calculate how long the person don dey there dey hear us. Jummy talk say the person just enter, me I know say she just dey use that one deceive herself because I no hear door at all.
I know say that person don dey there since, e be like say that person wey we think say comot just deceive us like say eim comot, come remain there dey hear us.
I pray say make e no be Debby because that day na Thursday and the weekend fuck wey she bin promise me don almost reach.
When the person comot, I try to peep from one hole for the door to see if I go fit see the person, but e be like say the person sef no want make we see am, the person pass the other side of the hallway comot.
Throughout that day and the couple of days wey follow my mind no touch ground. If any teacher look me too much my mind go fly say e fit be that person wey bin dey inside that second toilet that day wey me and Jummy bin fuck. Wetin come worsen everything na when Debby call me on Saturday say she wan go make her hair, say she no go dey free.
The thing mad me! ahnn ahnnn which kind nonsense be this one, shey she no know say she go make her hair before when she dey promise me fuck on saturday? She tell me say she go fix another day for us to see.
As much as vex full my body because of the disappointment, I still reason am say what if she dey discharge me based on say na she dey toilet that day, dey hear as I dey blow Jummy nyansh. Omo ordinary that thought alone scatter my head.
Wetin I know be say whoever that person be, the person go still show eim self one day.
That period na Essy and Maureen I take dey cure all the conji wey hold me, but na Essy I fuck pass that time because I later find out say Maureen dey do professional hookup, omo I just withdraw myself from her, make I no go carry wetin I no know.
Me and Essy fuck wetin no good wey I begin dey fear say make I no go give this belle like I take give Iyabo because all the fuck wey me and Essy bin dey fuck I no dey use condom and naso I dey shoot sperm full her pussy every time like couple wey dey find pikin.
But she no dey even bother, so I just reason am say she dey handle everything afterall she no be small pikin and na she dey encourage me say make I cum inside her. Even when I wan try withdraw she go use hand wrap me say make I fill her up with my sperm.
E get one public holiday, wey I just dey house dey sex chat with Essy for early morning, she tell me say her oga dem no go work, dem dey house but say she dey miss my preek inside her. I reply her say “miss my penis keh!
No be me and you still fuck yesterday” She reply with one long laugh emoji come tell me say she don dey too used to my penis sotey she want am every time inside her. The chat charge my body like ehnn, my preek stand stiff dey find toto to blast, I say highest I go do soapy use am hold body or I go call Ayomide another female corper wey dey give me green light but that one look like person wey dey do church church too much.
Me and Essy still dey chat when my phone ring, na Debby. she call me to tell me say she dey come my place later that evening, say e get wetin she wan come help aunty Kate do for house say she fit use that opportunity branch my place.
We still dey talk on phone I don already dey get serious erection like say she don land. Remain small I tell her God bless you because I don already imagine how my whole day go just dey boring.
Debby even tell me say she fit even spend the night if things go as planned then she go comot very early the following day. my body hot one time.
Naso I jump comot from bed say make I cook spaghetti wey I go use entertain Debby when she come. Nothing I no use cook the spag make e dey very rich and sharp. As I cook finish balance to chop my food, na eim I hear as Aunty Kate shout my name call me from the balcony of the main building.
If to say vex dey make person rich, I for become billionaire that instant with the kind vex wey full my body.
This woman own don too much, na NYSC I come serve for her school but she don turn me to her houseboy. Every time she dey call me, every time she dey send me on errand like say na she I come serve.
I cover my food go outside, I look up see her where she stand for her balcony. She say make I come up say she want make I quickly help her do something.
I go back inside my apartment carry one polo wear, na as I reach her door I remember say I no wear boxers under my short because I bin dey cook since, I no mind after all e no pass to help her check her phone or charger and besides my penis no even stand, I dey reserve my erection for when Debby go visit later that evening.
Normally I no dey knock Aunty Kate house if I go there when she call me, I go just use mouth do “kpai kpai” enter the parlor. So as I do my usual kpai kpai that afternoon, I hear her voice from inside say make I come inside the room.
I say nawao, now now she don enter room, na only one time wey I don enter her room, when her husband come back from one trip and he say make I come help am raise bed stand. For my mind I say hope no be say this woman wan give me big work because me I don tire for her wahala.
I enter the passage come locate the room where she dey, the door dey wide open and she stand for the front of one big fine mirror wey dey the room.
She no even turn around, na from the mirror she take dey look me begin dey talk to me. Aunty Kate tie wrapper wey project her full figure. Na then I sight that her big fat nyansh.
Omo her ass big sha and I no go lie I dey always admire am and the way she dey take carry herself with pride dey shake am like say she run artificial nyansh. But na small thing e take pass Essy own, because Essy too sef get mighty ass wey fit follow for debate.
Aunty Kate first tease me say na me dey cook food wey dey scent for the whole compound. I smile but my eyes no gree comot from her waist and nyansh that part of her body dey always make me forget myself.
My yeye penis wey I think say go behave eim sef begin stand. Aunty Kate tell me say she wan comot go somewhere but she no fit fix her necklace for her neck say make I help her hook am for her neck.
I take style catwalk go meet her make she no notice my sudden erection. I collect the necklace from her, the thing fine and I know say na big money she go don use buy am.
I position myself for her back but I make sure say I give her enough space make my preek no go touch her nyansh.
As I put the necklace around Aunty Kate neck, my fingers brush her for neck, e get as her body take vibrate, I know say she try hide am but as a guy man I notice am.
Her skin soft die and she smell one kind sweet perfume wey I know say go dey expensive because she dey always dey fresh.
E get as Aunty Kate move one step back wey her nyansh brush my preek, na then I notice say e be like say she no wear anything under the wrapper, because I feel the divide of her butt cheek for my penis.
She sef notice say make penis don dey erect because she just move front immediately her nyansh touch me, me I move back too. The whole thing just happen very fast both of us know say something dey sup.
Heat full my body, I just dey miss the hook because I no dey concentrate. I bin still dey clear my head from the first body contact, when she just push her whole large ass against my penis.
At first I think say she just dey move her body maybe she don tire to stand, until I notice one kind movement wey dey steady and consistent na that time e dawn on me say na rock aunty Kate dey rock me. If I try step back she go move her nyansh back join me.
That moment I confirm say wahala don dey!
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 4231 times!