January 21, 2026

Yeyegist: January Confession (Chapter 3)[18+]

Home » Yeyegist: January Confession (Chapter 3)[18+]

Yeyegist: January Confession (Chapter 3)[18+]

We siddon for under the mango tree, the same tree where we dey always sit that year before I comot, dey plan our future together. Adaeze begin tell me how her mama bin mount pressure ontop her say make she marry Nnamdi.

As she just dey talk my whole mind no dey wetin she dey talk, I just dey imagine how she and Nnamdi go don fuck. After some time she tell me say she go come see me later for my place for evening.

I tell her say make she no worry, say her people fit no like the idea and even my people but she insist say we still be friends say she go come check me.

Later that evening as I dey with my mama and sisters dey gist dem about my new job and Lagos life. Adaeze open gate enter our compound. The kind eyes my sisters take look her alone, I know say wahala go dey.

Even the way my mama just nod head reply her. Small time my mama say she wan go her umuada meeting. As she waka reach gate she call me like say she forget something. When I meet her she take her hand drag her ear tell me say make I dey careful ooo say she no know why I invite another man wife come my house.

I tell her say Adaeze never officially become another man wife and besides I no dey do anything with her. As I carry her enter my room my two sisters just dey patrol my room door, I no even send dem.

Even though the matter bin dey pain me for chest I just gather courage tell her say I dey happy for her but say she for tell me for phone when we dey talk. Adaeze blame me tell me how she wait for me tire but I no come, I just dey promise say I go come and her people bin dey pressure her.

I ask her if she love Nnamdi, she say she dey learn to love am. My heart tear. Na the collar of my shirt Adaeze hold take pull me wey we begin kiss, I bin wan stop her, push her comot because she be another man wife to be, but omo I no fit, as I begin kiss her naso I remember all the years we don spend together. All the promises wey we promise ourselves sotey we even name our children.

After about two minutes of intense kissing me Adaeze break the passionate kiss wey we bin dey kiss, she put her hand for my shoulder, push her chest front make her breasts press my chest come look me straight for eye like say she dey wait make I talk something.

She tell me say she wan confess say, even before Nnamdi she bin don fuck two other people for the village. I no even bother ask her who dem be make I no come dey carry people for mind ontop woman wey no fit keep herself for me. na that moment I make up my mind say I go fuck her.

E come be like say she bin know wetin I dey think for my mind. She make me sit down for my bed, then she climb ontop me, sit ontop my lap, wrap her two legs round my waist. My small head just dey race. I bin dey find justification for wetin we dey do.

I know say na person wife, but the person bin steal her from me. as I dey try reason with my head, naso my penis too dey reason too. My heart just dey beat like drum.

As she lean closer our mouth meet again, this time the kiss hot pass the first one and I grab her breasts run my hand touch every part of her body. I think about the person wey wan marry her. How Nnamdi?

I surprise how Nnamdi take make money within just two years, when I comot from village dey go Lagos, Nnamdi still dey village dey waste. Eim hammer travel out, and as he come back na my babe enter eim eye to marry.

Even though one part of me dey warn me say this her visit fit get agenda. I still remind myself say na toto she carry come and toto na to fuck.

We continue dey kiss slowly like say we still be lovers. She put her tongue inside my mouth dey give me one confirm tongue tease, mesef respond well. our mouth and lips explore each other’s mouth with that kind energy wey person go hold eim breathe dey kiss.

I squeeze her sides as I inhale deep, Adaeze don over sabi this romance thing, I come dey wonder who help me spoil her like this. E get as she lick my ear wey all my body vibrate. My penis don already stand kakaraka inside my trouser.

Adaeze herself from my body stand up adjust her skirt. Her breasts don stand finish. If to say nipple get razor e for don tear her blouse.

Our intense kiss don already swell her pink lips. Kai Adaeze fine ooo, I just sigh as I look her drink in her beauty, for my mind I say chai see person wey suppose be my wife. She don begin chop money, she don gather one kind killer curves with enough thickness everywhere for body.

She lie on her back for the bed, fold her skirt again up reach her upper thighs, I take eyes chop the thickness and freshness of her thighs when she open her legs bend her knee face am up, I quickly begin comot my cloth as I see as she begin comot her pant from her body.

As I dey fling boxers naso she sef dey harvest her blouse comot from her body remain her bra. I sight her breasts as e balance inside her red bra.

Ada fold her skirt up for her belle. With the kind ginger wey dey our body I know say even if my mama enter the room she no go fit stop me from fucking Adaeze.

As soon as we undress finish, I take time look Ada from head down… kai I don miss this body, from her round sizeable breasts with sizeable black nipple, to her hips, her waist, her fat thighs, She hold my head press my face for her face as we kiss passionately as if say we still be lovers.

I move my mouth go her neck, spray kisses for her neck go up again to her ear. I take my hand palm her full breasts, squeeze her hard nipples, before I put one of her breasts inside my mouth begin suck am. Adaeze just dey moan dey make hissing sound like electric kettle.

As I dey busy with her breasts I trail two innocent fingers down between her thighs, the moment I locate her pussy opening, I realize say daughter of man don soak finish. Omo how she take soak na wetin surprise me, her toto wet like where dem pour water.

My penis stretch over her like rod of Moses. Adaeze take hand hold my preek, start to dey rub am small small, she use her index finger rub the tip of my penis use my precum wet my whole dick cap.

As she dey stroke my penis I kneel down between her parted legs, wetin face me as I kneel na her thick wet punani. I take time inspect her inner thighs, e get as she take shave her pussy hair, leave some hair to just hang around her shrine.

Adaeze toto rugged. Toto wey get fence, with fat extension of thick flesh like say na two people pussy she carry. Innocent pussy wey I open that night, now you go know say she don collect preek well, but that one no concern me. I use my thumb and index finger open her pussy lips make I salute the region.

I first spread her legs apart well so that I go get direct access to her center of excellence, I put two fingers inside her wet pussy whine am inside her toto. She just dey moan dey rub my head.

Then I lean down, begin use my ever-active tongue meet her clit, I lick am, tease am, I know say I dey pleasure her well because she begin close leg dey lock my head between her leg, she increase her moaning volume, the head rubbing sef intensify and me too I increase my licking pace.

I use my lips pull the thick flesh wey dey around her vagina opening gently, I know say she like am. Adaeze raise her leg, hang am for air dey kick and shake as I run my wet tongue from her arsehole up to her neat cunt to tickle her clitoris again. Me wey sabi that one well, I use the tip of my tongue perform magic on her clitoris.

Adaeze shiver like say dem put her inside cold room, all her body shake, she hold my head press am to her pussy as I continue to use my tongue tip dey tease her clit.

I push one finger deep inside her wet pussy dey whine the finger, something wey dey make her cry before, this she just moan. Her sexy moans sound for my ear like sweet melodious song. I grab Adaeze nyansh tight bury my head deep between her thighs.

I spread her legs wider use my tongue dey jam her wet toto, tongue fuck Adaeze, still dey suck her pussy sotey her moans turn to cry.

I chop Ada pussy with all alacrity and seriousness like say na manner from above. She just dey yell, dey drive her fingers inside my afro hair, until she begin beg me say make I fuck her immediately, say she wan feel me inside her, say her body dey on fire. Na then I lose all my home training.

I position myself over her fast, bend her knees to her chest, she press her knee for her chest. My penis enter inside her cunt without any friction, but she still feel am say something big enter her body.

I notice say her toto no be like how I bin leave am, e don wide no be small. for my mind I say kai, Nnamdi and other men for this village don finish this girl for me, make me sef complete the finishing.

I begin dey thrust slow, dey go one stroke at a time, Ada beg me say make I go faster, say she wan feel my vex but I no gree, I just continue dey do my per second thrust, still dey use my finger dey rub her clit.

She wrap her hand around my waist dey try jam me faster but I no allow her control me. I just dey move small small. Until e dawn on me say I dey pamper toto wey person thief from me. Without caution or announcement, I pick pace suddenly begin slam her fast.

Adaeze shout one kind loud noise come dey cry tears of joy as I pound her toto nonstop. She raise her two legs up make my cock reach her end.

My crotch just dey slap her as she dey make her sound full the whole parlor. I pump her pussy sotey she begin speak wetin bin dey sound like German. Na that day I confirm say better fuck dey unleash hidden talents.

She hold me tight come whisper inside my ear say make I fuck her fast I say chai dem don use preek spoil this babe finish.

Trust me! I no dey dull that kind order. I hold her shoulder tight first comot my dick slowly out of her pussy, then with one long thrust I push am back inside her vagina begin fire her pussy.

Wetin full the whole room na the sound of our body as e dey collide, mixed with the sound wey her wet pussy dey make as my dick dey pound her and the noise she bin dey make, aswear the whole room just dey noisy.

I increase my pace slam her toto like say I no wan remain anything for Nnamdi. Adaeze dey cry dey laugh at the same time, if I tell her the things wey she open mouth talk because say fuck dey sweet her, aswear shame go catch am because she just dey gist me how she want make I dey fuck her, how dem design her pussy for my preek, how I dey hit her the right way.

Aswear Adaeze talk plenty naughty things, I just dey surprise because the Ada I bin know no dey wild like that.

She grab my shoulder pinch me tight come raise herself up small begin lick my face and ear, me I just dey obey her order dey fuck her hard at top speed. I know say my sisters go hear her noise but I no send anybody.

I fuck Adaeze nonstop for over twenty minutes straight before I begin dey feel my orgasm build up. As I say make I pull out before I release inside her, Adaeze grab my waist tight come jam her body for my body.

I begin shoot my seed inside her spurt after spurt. She hold me tight come whisper inside my ear say “let me carry your child”

I just freeze dey look her as I bin dey deposit my sperm inside, I no fit stop am. After we finish, she tell me say if we no fit marry atleast make her first pikin be my pikin. My head spin 360 which kind wahala be this, she come laugh tell me say na play she dey play say she go take medicine, for my mind I say abeg o.

As we comot go outside my sisters just dey carry eyes dey look us. When we reach the gate I tell her say I wish her well and I bin mean am for my heart. Adaeze begin cry, she tell me say she love me say she no go ever forget me.

She ask me if I go come for her wedding. I smile, tell her say I go try. But we both know say na lie. Some things too hard to watch.

As I dey waka back house, I think about how man fit get everything for him hand but still lose the one thing wey matter pass.

Lagos money dey for my pocket, I don buy car, I don rent better flat. But Adaeze, the girl wey been dey my heart since we be children, I don lose am because I think say tomorrow go always dey wait.

Last December teach me something wey I no go ever forget: Love no be like property wey you fit go keep come back later to collect.

E be like flower – if you no water am, if you no dey there to care for am, e go dry up, and another person go plant new thing for that space.

I just dey wait make I hear say she born, I go like see the pikin wey she go born because honestly I no trust Adaeze!

Written by D.N.D

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 3 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics