January 2, 2026

Yeyegist: Detty December (Chapter 4)[18+]

Home » Yeyegist: Detty December (Chapter 4)[18+]

Yeyegist: Detty December (Chapter 4)[18+]

For everybody wey greet me happy new year for our large compound, na only Khadijat own gum for my head like glue. For over three years wey I don dey that compound, I notice say na around December Khadijat dey always travel come spend holidays with her elder sister wey dey live for our compound.

Khadijat fine pieces, nyansh excess, breasts surplus, beauty dey cry, sleek body na water. The girl just fine unnecessarily.

Even her elder sister, mummy Sadiat wey be my landlord wife fine scatter….  sometimes I dey wonder how she take marry Oga Ahmed wey get teeth like Dracula. Their marriage na the definition of ‘Beauty and the Beast’.

I know say na because of money she follow that man. Mummy Sadiat dey enter my eyes well and she sef dey always behave like say she dey give me green light with the kind eyes she dey cut give me and the kind open body cloth she dey wear come my side for BQ say she wan pick snail or she dey find breeze.

If not for say I no dey fuck person wife I for don plug charger for her socket since.

But Khadijat own beauty and full banging body pass her elder sister own. The only problem be say Khadijat no dey ever talk to anybody for that yard, the girl fine and her beauty dey enter her head too much, e dey make her do one kind iyanga like say na she fine pass for this planet.

Anytime she come for December she go just dey on her own. To even greet sef na war, I no like am say she get bad manners for that side. but anytime I sight her big water water nyansh as e dey shake inside one silk short she dey always wear if she come fetch water for tank.

I dey forgive and forget her bad manners immediately.

But that morning, No be only say Khadijat greet me happy new year that morning, she still congratulate me for my motor wey I just buy, say her sister bin tell her say I buy motor……e be like say Rema shout ‘another banger’ inside my head.

If you see as I just dey smile like mumu. Na ordinary greeting o, but inside my head I don already dey reason position wey I go set her if I fuck her. As she come outside again, I ask her wetin be her plans for new year day, she smile say she go just stay inside watch movies.

I tell her ok, say I go wash the motor for her later. I bin no wan promise her anything because I know say my babe go show. E get one new film we plan to go watch for cinema that Jan 1st.

The next time she come carry water again, Khadijat tease me say the car washing own different say wetin I go give her for new year. I shock, E surprise me say she just dey reason my matter that morning, person wey me and am never talk before! I tell her say I go definitely get her something…

She sef come laugh tell me say she go give me something later in the day. My body just dey sweet me… For my mind I say shuuu, shey na because of this Toyota Spider wey I manage buy with my life savings na eim this girl don dey gba for me like this.

As she dey fetch water that morning, anytime she come out we go talk small, na then I know say she dey study nursing for ABU Zaria and other things about her. We even exchange number.

Inside my mind, I come dey pray make my babe disappoint me, make she just talk say she no go fit come make I take Khadijat out.

Unfortunately, my babe finally come. Me and am later comot go the cinema go watch the movie, from there we go one joint go celebrate new year.

Na later for night we come back. As we reach my apartment, my babe enter bathroom say make she bath, na then I see message for my phone from Khadijat, she ask if my babe dey around say she wan give me my new year gift.

I tell her say my babe dey but say I fit come outside come collect am. She reply say make I come their flat backyard for the tank side.

I quickly tell my babe say my guy say make I come meet am for junction say eim wan give me something. She say make I wait make she follow me.

I tell her say he dey there already dey wait for me say I no fit wait make she finish for bathroom, say I go come immediately. Sharp sharp before she go say another word I rush comot from the house go the backyard.

As I reach the place where Khadijat say make I come, I first no see her because everywhere dark. I know say security light dey that place wey dey shine for night, but this night dem switch am off, everywhere. Until I see her silhouette where she sit down ontop one low pavement.

As I waka reach her na then I see wetin my eyes see… Khadijat wear one super short silk brown nightie and as she sit her whole thick thighs just dey on HD display.

Even as everywhere dark, with the help of moonlight, my eyes still jam her breasts from the sides of the armless nightie and even another huge amount of breasts from the wide cut for the front. As a true compatriot my penis begin rise immediately.

Khadijat perf dey strong dey scent for the whole place like say she take am baff… I first give her distance small make I no go loose guard but na she stretch her hand out take my hand.  If not for say she be Hausa girl and I never hear of hausa mami water, I for say she be mami water, with the way she take fine for night like that.

She hold my hands come open her leg pull me to her make I dey between her legs. I first no know where to put my hand, I just hang am for my side like soldier wey dey on attention, na she still raise my hand put for her thigh.

My face just face her bress because na high pavement she sit ontop.

We just dey like that for few seconds, I whisper ask her for the new year gift. Khadija carry my hand slip between her thighs… She open her leg wider, na when my hand enter deep I notice say she no wear pant. I wan mad, my finger touch her raw toto.

She don even dey wet small, I wonder how she take don wet already? but my hand touch wetness around her pussy lips. She come lean down whisper for my ear say na my new year gift be that.

Omo the speed my hand take attack Khadijat bress over the nightie, as I dey fondle her breasts, my hand wey she put for her toto begin tickle her pussy lips. When I locate her clitoris I rub am well.

She use one hand dey rub my head like say I be her pikin, while her second hand comot the strap of the lingerie over her shoulder, the piece of fabric drop with slow motion for her belle. Her full round bare breasts face me with her pointed nipples.

Immediately I attend to am with my mouth. I quickly put her nipple between my teeth dey give her subtle bites wey make her begin sing chorus for my ear.

Aswear that moment I no just dey think anything, I wrap my hands around her waist, hold her tight, then I kneel for ground, Khadijat spread her thighs open wide, move her nyansh come the edge of the pavement, she use one hand wrap my head, use her other hand hold the pillar wey dey our side.

Slowly, I bury my face between her thighs, I first use style sniff her toto first, omo everywhere good, the place scent well.

I use tongue lap her pussy folds, I lick am, tease am, I know say I dey pleasure her well because she begin close leg dey squeeze my head in between her leg, her moaning increase volume, the head rubbing sef intensify and me too I increase my licking pace.

I begin use tongue fuck her pussy, if I jab her pussy opening I go rest go tease her clit small. I tell her make she hold me tight so that I go fit free my hand from her waist make I drive finger join my tongue.

This one carry Khadijat enter another realm, she just dey moan dey call me baby, dey beg me to go faster. E reach when she just dey shout yes… yes…. Yes… like say one invisible being dey call her. I no stop after all na my new year gift I dey claim.

Khadijat start to dey whine her hip back and forth dey plaster her pussy for my face. I raise one hand up find her breasts begin squeeze am, as I dey chop her toto. If not for say wall dey her back, and she hold my shoulders firm.

She for don roll back take head knack ground with the way she just dey shake dey move body like ogbanje.

I use my tongue lick her juices hard come suck her clitoris until the thing hard for my mouth, as I dey chop clitoris I use finger locate her g-spot inside her over wet toto. She moan, dey hiss, dey buck her hips.  Until one time her whole body stiff, even as she freeze, I still dey feel am say she dey shake within.

Then one kind severe sudden jerking follow before she push her squirt out for my face, as her squirt dey gush out I chook two fingers inside her toto dey move am in and out, Khadijat make one kind sharp noise like bird wey dey fly for night come begin gush out another load of squirt.

I never see lady wey release the kind amount of squirt wey Khadijat release that day. The thing just dey gush out like where dem leave tap open.

I no wait make she get herself finish. I quickly unzip my trouser comot my penis before e break inside my trouser as e don hard kakam. With the way Khadijat dey slip dey move, my mind tell me say this girl fit roll fall and e go bad gan. Imagine say I begin call for help how I wan take explain wetin happen.

Small time I lift her from the pavement, she wrap her legs around me like say I wan run, I hold her nyansh with my two hands move go another side where i pin her back to the wall. She sef just dey breathe fast dey hiss like water wey dey boil.

Khadijat raise her body small come guide my penis enter her wet pussy. Immediately my preek enter her pussy, I know say I no go last. Apart from say over anxiety wan finish me…. Her wetness alone sef don end me, I just know say I go soon spill.

I start to dey move my hips dey go in and out slowly, one thrust per second like say I dey calculate am. I smile look her as she raise her hip up and down dey try to fuck me. From slow, Khadijat increase pace begin bounce fast, after some time she begin go very fast.

I squeeze her nyansh tight dey move my hip fast as I guide her up and down against my cock. Aswear i shame on her behalf when she begin beg me “please…. please….” say make I fuck her fast. I say kai preek fit disgrace person.

I grab her nyansh hard begin thrust my hips faster, Khadijat sef bin dey bounce faster too. Her breasts just dey fly as she dey bounce ontop me, I try grab one put for my mouth but the sweetness of her toto no gree me concentrate.

I free the breasts make e continue dey fly until my whole body tense up, I know say I go soon cum. She bend her head down, me I raise my head to meet her lips we begin kiss as she still continue dey bounce on my dick.

My body shake as i shoot my cum inside her, as I dey offload inside her she slow down her bouncing begin dey whine her hip dey work my penis. Khadijat bury her face for my neck hold me tight come ask me when my babe go comot.

I tell her say she go go the next morning because she go need go work. She ask me if I go like make she come. If u see as I nod head like lizard. She adjust herself, I see say she wan come down. I keep her down make she stand.

If you see as body just dey sweet me. As she straighten her cloth, she pull my head kiss me tell me happy new year. I chuckle, she ask me if I like the present. I smile say yes. She stroke my penis small, by then I don already dey semi hard again, she say make I better dey go before my babe go begin find me.

Aswear I bin wan turn her around fuck her doggy but my mind tell me say I don stay too long and I know say I go still fuck my babe that night.

I sneak rush go buy plenty suya for junction very close to the house, make I use show my babe say na wetin Korede my friend give me.

Before I enter my apartment, I first comot my shirt hang am for outside because my cloth just dey scent Khadijat perfume.

As my babe see me without shirt when I enter, she surprise ask me wetin happen, I tell her say na run I use come back say I don sweat full the cloth na why I keep am outside. She no even suspect anything.

I know my babe well na why I use that scope, she no dey like sweaty body at all, she tell me say make I go bath first come chop say we no go fuck for first day of the year. She say we go fuck the next day, say make we keep the first 24hours holy.

Her talk knack me for chest because me I don already pound toto outside….. kai e pain me ehnn if to say I know I for don knack quickly I for don knack Khadijat well.

Written by D.N.D

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 17 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics