That Aisha girl, na case she be. Overnight, she no gree me sleep. If she fuck me small, she go say make me self come fuck am. If we tire, she go begin use my bobby play. He be like this say this girl too like my bobby o because the way she go dey rub am, dey press am come suck am eh, no be for here and me self make I no lie, I too enjoy am as she dey suck my nipple. Another thing wey I dey enjoy na the way Aisha dey moan.
That girl too fine for face and when I begin fuck am like this, he go just be like say she fine more. The way she go dey moan dey use that her Hausa accent tell me say make I fuck am harder eh, that one self dey always ginger me.
Me self go come dey fuck am like say I be man. But, when he reach make Aisha fuck me eh, me I dey always beg am ni o because that girl too sabi use that penis thing.
If to say Aisha na man, he sure me say girls go dey pay Aisha make she fuck them. Small thing like this, this Hausa girl done set my yansh for doggie begin fuck me like say she done pay dowry for my head.
I go dey scream dey beg am and I go still dey enjoy am. Wetin make am sweet pass be say, as she dey fuck me, she dey press my bress too and she no go stop for there o, she go still dey spank me join.
We fuck till early morning the second day and we almost finish that bottle of wine wey Aisha carry come give me. But, make I no lie, I too enjoy myself and everything wey Aisha do.
I no go mind to come again another weekend make we come do am again, I kuku no get any boyfriend or friend with benefit wey go dey help me grease my toto and the way the thing be now, he be like Aisha get interest to dey help me grease am.
When I wake the second day, I no see Aisha. Na only me dey for sitting room. I kuku stand up find am go bedroom. Aisha dey there ontop bed dey sleep. I been wan spank am say why she leave me for sitting room come enter bedroom when I come notice say, he be like say na something carry Aisha come the bedroom o no be say she just come sleep.
I carry my eyes trace her hand go between her legs. I use hand separate her legs. Na there I come see say Aisha been dey hold something wey she dey shook for her kpekus. I stand there dey look as she begin wake small small.
Aisha come ask me say why dey look am. I point wetin she hold for hand. She look me laugh come ask me whether I never see vibrator before. True true, I never see am before but I done hear about am. But, I no go fit tell Aisha say I never see am before.
He go be like say I be JJC. I come lie say I sabi the thing na. Aisha begin ask me whether make she use am for my kpekus. I stand there dey look am. Me I no do o. I done hear say that thing if person begin use am, he go come like am pass penis self.
Me I no want that one o. Me wey still like penis die. As I no gree now, Aisha say make we go baff. Me and am gather enter her bathroom dey baff. I no even feel anyhow again onto the kind level wey we done dey overnight na.
We enter her bedroom back, we siddon ontop bed begin gist. Aisha done carry her phone order food for us. As we dey wait the food, we still no gree wear cloth, two of us siddon there like say we get plan to do something. Na there I come begin ask Aisha again whether she be lesbian.
She laugh come still tell me agin say she no be lesbian o but she dey enjoy to fuck fine ladies like me. Omo, I blush as I hear that one o. Una no go sabi wetin he mean make woman tell woman say she fine. Aisha tell me say na my bress she like pass because them just too fine and them too sweet.
I just dey blush dey go before I come ask Aisha say how she begin to dey fuck woman. That girl no dey hide any information from me, she talk say na when she enter university say for female hostel lesbians boku for there and she even though say she no be lesbian, her libido high like mad konji dey almost wan wound am for neck. She say the konji done start since her boyfriend, Garba done leave am go marry another girl for village.
She say that Garba bura na big and long and he sabi fuck. Me self ask say wetin be bura o, she talk say na wetin them dey call penis for Hausa, say na burantashi. I no come sabi but me I like that name o. she talk say Garba dey use Hausa manpower join body self and he fit fuck her for like three hours.
Na only Garba fit handle Aisha. So, when them break us like this, all the guys wey Aisha dey date, them no fit satisfy am. So, when she see opportunity to fuck girls for her hostel, she quickly grab am them add that one self join.
As she explain that one give me finish, I come begin understand why Aisha still enter room come carry vibrator to fuck her toto upon all the fuck wey we done fuck for night and midnight.
Aisha tell me say make I no try Hausa bura o say my life go spoil finish say I go begin find am upandan like wetin no loss. I come begin wonder dey ask am say shey she no dey enjoy vibrator pass the bura.
Aisha look me for eyes tell me say nothing dey sweet am pass raw penis wey big, wey long. Ha, as she talk am, my body move small because na wetin me self like be that.
Aisha tell me say as we dey wait for the food na, make she show me some other things wey dey about woman fuck. Me self no argue, all these yeye gist done dey put me for small small konji.
I fall for bed like who do fall like a mango tree make Aisha carry him head enter between my laps dey lick my toto. I dey enjoy am dey spread leg for am the more. She suck am sotey, she still come up begin kiss me before she come begin suck my bress.
I dey enjoy everything but mind tell me say Aisha still get another plan for me. He no even tey when I think am wey Aisha carry me enter where I no sabi. She begin rub her toto ontop my toto. My God! I no even sabi where the moan dey come from but, me and Aisha just begin moan.
This girl no stop o, as she see say me self dey enjoy wetin she dey do, she just dey use her toto dey rub my own harder. My body dey tear me, he be like say hot piss wan comot my toto. He be like this girl wan come leave me for bus stop because she just stop to dey do wetin she been dey do before.
I wan ask am say why because he be like say if she continue small, I go soon cum. As she begin carry her head go my toto, I re;ax again, i thinl say she just wan lick my toto again and that one self no bad.
Wetin I g hear next na zmmmmm, before I go sabi wetin dey happen like this, Aisha done shook am for my toto. When the thing touch me, he first be like say I enter heaven come back rush rush. I use my leg lock Aisha hand inside my toto.
My hand begin hold bedsheet like say I wan strangle am. I dey bite my lips because if I no do am like that, the whole flat go sabi say them dey fuck person for Aisha room. She carry her free hand use am separate my leg come position her vibrator well well.
For there, I no even fit talk again. I turn stamerer. Everything wey I wan talk dey hang for my throat. Aisha just dey use this thing dey fuck me go. Before I sabi wetin dey hhappen, he be like say I blind and deaf at the same time.
I no see anything and I no hear anything again. When my eyes go open like this, I done piss everythere including Aisha face.
When my eyes open wey I see wetin I done do, shame begin catch me o because even Aisha dey laugh me. Na why I no wan try this vibrator thing o. See as I done embarrass myself now. Aisha dey ask me whether I never squirt before. Squirt? Wetin be that one again? I no ask Aisha o before I go be like JJC. I just dey there dey look.
Aisha carry her phone, she just shout say delivery guy done dey call am since but she put her phone for D.N.D. She rush carry wrapper tie for chest go check if the delivery guy still dey for door. Me I dey bed dey wait for Aisha.
As I wait sotey wey I no see both Aisha and food, I say make me self go check wetin dey happen. By the time I reach sitting room, she dey follow person argue. I say make I go help them settle. As the delivery guy see me, He just stop to talk.
Wetin cause their fight be say, the guy say he go collect extra charges because we delay am and Aisha dey tell am say she no go pay the money but their fight end as the guy see me for room because I no even wear anything, I just dey there naked.
As Aisha look back see me, she look the delivery guy whether him self go like enter, that one begin nod head.
Written by Reezy Sama
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 3680 times!