July 12, 2025

Kunle JJC: Madam Police (Chapter 3) [18+]

Home » Kunle JJC: Madam Police (Chapter 3) [18+]

Kunle JJC: Madam Police (Chapter 3) [18+]

If I think say I bad, Aisha na condem because she bad pass me far. Since that time wey we done carry our gists relate, I done begin notice say any time me and her dey for station, she go sha do mistake press my bress.

Some times self, he no go be mistake, she go just begin follow me do rough play then begin press my breast. Me I no come sabi how to feel that matter for body because na my bobby be my selling point. No man wey done see me wey no like my bobby because them big and be just say them big o, them get sexy shape.

He be like say them care them ontop my chest. And na my bobby be my weaking  point too. If you press my bobby, my body go begin wake, I go begin dey carry goosebump for body. If you do mistake touch my nipple like this, everywhere na water, my toto go too wet. As Aisha dey always press my bress, she go dey put me for konji and me I no sabi how to tell am say make she stop because I no wan make she feel bad.

She be my only friend for station and from wetin we talk, she go dey carry me join body when she get runs to do make me self for dey make additional money. When Aisha come tell me say make I visit am for house, I dey get another thinking.

The way that girl take dey move around me for station dey always grab me for bress, hope no be say she be lesbian?? Me I never fuck girl before o and I no even wan do am. Na penis I like. I dey reason how I go ask Aisha whether she be lesbian. How I go take ask am that question wey I no go fit offend am?

She done tell me say she dey do runs and she never tell me say na woman dey carry am for runs and from wetin she tell me self, she like make penis big and make he long, na wetin dey sweet am. That means she no fit be lesbian na.

Make I no go dey ask am foolish question. I just lock up as we begin pick date wey I go come her house. We plan say make I carry my nightgown come station, when we go off duty, me and Aisha go go her house go sleep then we go fit chill together the following day wey be our off day.

That one self no bad, I carry my fine nightie put inside bag come station. That day, he get this kind happy wey Aisha dey happy, he dey make me wonder whether he pass to sleep over for her house.

We comot station book uber go Aisha house. This girl dey live for room and parlor self contain. The place fine die. You go sabi say Aisha get money for hand. The things wey dey inside this girl house, person self go sabi say police salary alone no go fit run am. I begin wish am for my mind say make Aisha do quick show me too the way so that I go fit upgrade too. I kuku no get boyfriemd.

I done tire for the relationship matter. Once man follow me, he done chop my kpekus, suck my bobby wella, them go still dump me. I no dey like remember. But after all those wey no bring money wey I done do, now na time to do the ones wey go change my level.

I first find space sit down. Aisha tell me say she dey come. She go inside her bedroom go off uniform. When she come back, na only sports bra and pant she wear. She go her fridge bend down dey look inside.

Me I been wan tell am say make she no worry o but, when I see the bottle of wine wey she carry come outside, I lock up o. the thing enter my eye and I wan taste am.  She carry two cups come my front come pour am.

I begin dey sip, Aisha tell me say she wan baff. Me self wan baff o make I wash all the sweat wey dey my body comot but, I go wait make Aisha first baff finish. He no go really make sense make we dey gather baff together inside bathroom.

Before Aisha go baff finish, me I done finish my wine o. Thing sweet die. As Aisha come the living room again, she dey wear kimono but she no tie am for front. I dey see her nipple for her new sports bra and I dey see her new pant too.

Me self tell am say I wan go baff. Na so Aisha begin lead me go bathroom. As I dey waka for her back dey look her yansh, body dey sweet me one kind like say no be this her yansh I see that time wey she dey comot wine for fridge.

I comot my eyes there focus on the bathroom wey I dey go. Omo, Aisha bedroom too make sense. The big bed, the light, the dresser, her big standing mirror. Omo, everything just too make sense, he no go bad if me self begin live this kind life o. Aisha carry towel give me come stand there look.

Me self begin look am. Na so she come ask whether I got like off my cloth. I tell am say I go do that one inside the bathroom. She come say okay then begin go sitting room. My mind begin reason am again say whether Aisha na lesbian because why she dey stand there dey ask whether I wan off cloth or not. When I enter the bathroom, omo, that place self fine.

I on the shower make water begin pour for my body. Omo, that water cold. He dey make my body stand at attention. I no even sabi when my nipple begin hard but as I try make I wash my breasts, as my hand touch my breast like this, I nearly moan. Body just dey sweet me. I no even sabi when I kuku begin press my breasts with my two hands.

I carry myself enter another level begin press my nipples. Water just dey rain for my body and I sabi say my too self go done over wet, I dey feel am. I carry two of my fingers put inside my toto begin finger myself. He dey sweet me o but, he no reach me at all.

Na big penis I need that time. I kuku give up. I tie the towel wey Aisha give me for chest come outside with the towel wey Aisha give me. The thing self no fit wrap me well because my breasts big, he come make the towel small.

As I reach the bedroom, I come realize say I no carry my bag. I use one hand hold the towel come go the sitting room go carry the towel.

Aisha done help me pour another cup of wine. She sit down for floor use duvet cover her body dey watch film. I quick carry my bag run go the bedroom back come go wear my nightgown. I no fit dey wear bra for night na.

I just wear my nightie, the thing na short gown and I wear pant. When I finish, me self look myself for mirror, I be hot girl o. see as my breasts stand side by side for my chest. I enter sitting room go join Aisha dey watch the film.

I even sit down beside her. We begin dey gossip all the officers wey dey office. Aisha dey tell me say D.P.O. been wan corner am for him office one day. That man na useless man. He done try to press my bress many times but me I dey always change face for am. Aisha laugh come begin say oga no sabi say that bress wey dey my chest say na she get am o.

I been dey laugh but Aisha true-true carry her hand come my chest press my bress o. I first keep quiet dey try reason wetin wan happen. This one be mistake and no be play o. the first time wey she squeeze am, she just squeeze am from the nightie.

But, the second time wey she go squeeze am, she chook her hand inside my night come grab my bress from the nipple side before she squeeze am. Omo, I moan o and I done dey feel am for my body say my pant done begin wet. Aisha no gree stop o, She just dey squeeze my bobby dey go. I dey there dey ask am say wetin she dey do like say I no sabi wetin she dey do till she kuku begin dey kiss me. I no fit ask am wetin she dey do again.

She dey kiss me dey press my bress. Body dey sweet me, my pant dey wet. I no sabi as my nightie take turn strapless. I no even sabi when she comot the strap for my shoulders. Before I sabi wetin dey occur, the duvet wey Aisha dey use cover her body done comot. This girl dey naked.

The kimono o, bra o, pant o wey she dey wear before, I no sabi where all of them dey.

Me self no sabi where I dey again till my back touch round and Aisha begin climb me begin suck my bress. I just use my two hands cover my toto. I no wan make Aisha see say I done wet. This girl dey suck my nipple like baby.

The thing dey turn me on but na when I begin feel her hand around my kpekus I wake up. I hold her hand. She look me come ask me say why. I tell am say I never do woman before say I no be lesbian. She look me come tell me say she no be lesbian too. You no be virgin na him you dey suck my bress since? Na him you wan touch me for kpekus?

I dey reason these ones for my mind, Aisha done begin suck my bress again. Na me come dey tell am say I no wan do again o because na penis me I need. All these ones no go fit help me. I no sabi say Aisha done get plan for me. I begin feel something dey enter my kpekus. This one no be finger o, he be like penis, but, he no be penis.

Before I sabi wetin dey happen, I  no fit breathe wella again. Aisha begin fuck me with wetin I no sabi. I no even fit complain because the thing dey touch me for body. She soon comot am come put for my mouth make I begin suck am.

Omo, I dey suck my juice for this plastic penis. Aisha tell me make I bend for chair, she begin sama my kpekus again. When she finish work for my body, she wear me the penis too come tell me say make I fuck am too.

Written by Reezy Sama

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

Norway/NetherlandsFill Norway/Netherlands Form

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 9374 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics