After a while the woman waka come outside come meet me, na that time I see her well, e be like say she just baff because she come dey scent fresh fresh and she don comot her white wrapper tie normal Ankara wrapper.
True true the woman fat like three person join, but inside that fatness, I still notice her wide hips and mighty breasts, aswear her whole chest region just full with breasts. Like say na sickness, but as I notice earlier she fine well well.
She tell me say her girl say I no gree eat food, say make I no fear o, say she no dey kill or harm person. The woman lecture me plenty tori how she inherit the native doctor thing from her grandmother and she dey use her own power dey help people. Say boys like me dey come well well and she dey use her power help dem to succeed.
After she talk finish she come go inside bring one plate of peppered chicken say make I eat am prepare myself for the night, I collect am begin chop am make e no be like say I no trust my helper.
She bring one kind herbal mixture inside one plastic cup say make I drink am, the thing bitter ehnn still get kaikai inside am, I drink am finish give her the cup. As I take look the girl naso I take look the woman as she dey waka dey go, her nyansh be like another world, e fat come big and round, dey shake jolojolo inside the wrapper she tie.
Na as I dey observe her nyansh, this woman just turn back one time like say she know say I dey chop her nyansh with my eyes, aswear she catch me finish! She tell me say make I no forget say she go come wake me up for midnight for the ritual.
As i eat the meat finish, Timilehin come tell me say my water to bath don ready, she show me one empty room where I go sleep, na only one big bed dey the room. I come dey imagine how many yahoo boys don sleep ontop the bed.
She give me soap and one wrapper wey I go use dry my body. Before she waka comot, she cut eyes for me again, I look her as she whine waist dey shake nyansh waka go. na then I confirm my suspicion well well say this girl get agenda.
The zinc bathroom no get door, na red cloth dem take do door like say na another shrine. Before I begin poor water for body I first peep from one small hole for the zinc, I see the woman and Timilehin for where dem sit ontop mat dey do something, dey discuss, I say make I just baff fast comot.
Small time as I begin baff I no hear their voices again. shaperly I wash my face peep through the hole for the zinc again, I see the woman ontop the mat but I no see the girl. I say maybe she don go inside or she don send am comot.
As I wan continue to dey baff, na eim Timilehin sneak enter the bathroom, remain small I nearly scream if not for say I quickly notice the finger wey she put across her lips say make I no make noise. I see say she no wear any cloth and even for the darkness I still confirm say omo the girl body na fire.
At first I think say she come warn me about something, but as she hold my penis begin stroke am, whisper tell me say make I relax, dem no need tell me wetin she find come.
Immediately we join body begin kiss, my hand move from her face to her neck, to her shoulders, one hand go palm her breasts, I pinch her nipples dey fondle her bress, while my other hand grope her fat nyansh dey squeeze am. Timilehin stroke my penis until e hard like iron, small time she turn carry her nyansh jam my groin, I push her back make she bend small, but she no give me small, this girl bend finish touch her toes, suspend her nyansh for air. I use two fingers feel her ripe fat pussy wey hang in-between her legs dey wait for the invasion of my penis, I wan mad as I feel the wetness.
I quickly take my palm rub the soap wey I take dey baff, then rub my preek before I push my penis inside her vagina. Her pussy warm and e open well well, na one time my penis enter straight, I hold her hip dey bang her small small because we no wan make sound and besides e get as the ground take dey slippery.
The girl turn signal me say make I go faster, I begin thrust faster, one hand for her back the other hand for her hip. As I increase my pace dey penetrate deeper and faster the woman shout her name……….
If you speed she bin wan use disengage, but I hold her tight, me wey the fuck don dey enter my head. I begin dey thrust very fast wey small small moans begin leak from her mouth. Na the fourth time the woman shout her name, she force herself comot from my grip come sneak go outside.
My preek still stand stiff, my body just dey do me somehow because say I no cum. By the time I peep again I see say Timilehin don already tie her cloth back, join the woman for the mat dey do wetin dem dey do.
For my mind I say bad girl Timi. I baff finish, dry my body pass dem go. As I dey pass, my eyes and the girl eyes jam, I think of my unfinished fuck.
As I enter the room wey the girl show me say I go sleep, I remember when the woman tell me say she go wake me, for my mind I say na for person wey go sleep na, how I go come shrine come dey sleep.
I just lie down dey press my phone until my battery low, I keep am. my mind no gree rest, I just dey think of the emergency fuck wey I just fuck- that girl toto no tight at all but e get one kind sweet sensation wey I bin dey feel as I dey fuck her wey I no fit explain. I know say that girl bin want make we fuck since, she just dey do body like earthworm.
E pain me say I no get enough chance to do wetin I bin wan do her.
I come dey reason if naso she dey fuck every guy wey come run jaz abi she just like me? I reason how e go dey possible to complete the fuck wey we don start, make my penis sef rest, because my oga just stand kakaraka as I lie down for bed.
Heeeiiii Demola no be say i just come shrine, i don fuck priestess apprentice inside bathroom. Then I remember Bose, na she cause all this thing. If to say she no leave me nothing for carry me go shrine.
I reason how I go become rich, how I go first go find Bose make sure say she see me say I don blow. Na all this things I bin dey think when I no know as I take fall asleep.
Wetin wake me up na when I feel person hand for my body, I nearly fly comot as I wake up see the large woman lie down for my side, her hand dey ontop my chest. See speed I take sit down, she sef sit down. With the small lamp wey Timilehin give me before I notice say the woman no even wear anything— she dey naked kpa!
Heat full my body immediately. Which kind shrine be this one, first na apprentice wey come meet me when I dey baff, now madam don come meet me for bed. I look her breasts, e long reach her navel, come big. I just dey look her, I wan talk but I no know if na fear no gree me talk or na juju she take seal my mouth. I know say no be juju, na just shock hold me.
The woman ask me when I fuck last, I no fit open mouth tell her say I just fuck her girl few minutes ago, so I tell her say e don reach 3 weeks, after all e don reach 3weeks since wey Bose leave me wey I go use vex and frustration go fuck one ashawo for one brothel wey dem nearly beat me.
The ashawo say make I pay her extra say I scatter her toto pieces. She say I fuck her pass how I suppose fuck her. I say shuuu na you go tell me how I go take fuck you ontop my own money!
Na wetin we dey drag when she call her friends say make dem hold me. Remain small dem for begin beat me when I quickly settle dem fast fast.
As I tell the woman say na 3 weeks ago I fuck, I ask her if e go affect the ritual she shake head say no, say make I no worry. She use her hand push me gently, make I lie down for the bed. I obey, she begin unbuckle my belt, she drag my trouser and boxers down together to my knee.
Me sef surprise the way my penis just stand like flag pole. she wrap her fingers hold my penis dey stroke am. I bin wan think but aswear my head just dey blank, this wan follow for the ritual or na ritual bonus?
The woman lean for my ear ask me if I don ready for the ritual, I no know if na nod I nod or I just shake my head. The next thing she move down, I come feel one kind sweet wet sensation for my penis, na her tongue for my penis, my whole body shake.
She lick my preek cap, lick the tip, lick am down to my balls, before she put my penis inside her mouth still dey stroke am gently. By then my rod don already hard like say e wan explode, she begin suck am fast dey move her head up and down.
For my mind, I say heeiii, this kind ritual no bad at all. I no even know when I begin rub her cowries filled hair they growl like one beast. I bin wan think of the repercussion but enjoyment no gree me reason straight.
I carry one of my hand go her breasts, omo as I locate her nipple I think say na table tennis ball she gum for breasts, I hold her giant nipple, e don hard well, I squeeze am, she moan with my preek inside her mouth, I begin use my finger dey tease her nipple dey play with am, I know say she like am as she increase the speed wey she take dey suck my penis.
Fear no even gree me cum upon say she dey suck my penis well and my penis don stiff like rock, because I no know if I suppose cum inside her mouth.
Small time she withdraw her mouth from my penis come climb ontop me, she put one hand for my shoulder come take her second hand guide my penis for her pussy- oboy! na free-way my penis enter her pussy, she wide as Timilehin sef take wide, I wonder if na over fuck with clients make dem wide like that or na another thing.
She don already wet like say she get extension of Lake Chad for her toto. As soon as my whole dick enter her pussy, she begin bounce ontop me, up and down. Omo upon say the woman large and fat she still get mad movement, if you see as she take dey carry her big body dey go up dey land ontop my tiny body, mesef I gba say I carry wetin pass me.
I quickly use my hand hold her hips so that I go fit control her movement before she use cow girl kill me.
Her weight alone almost paralyze my leg finish, but e get wetin I notice. Normally I don fuck different toto for this life, but this particular one get one kind of sweetness wey I no fit explain.
And na the same way I bin dey feel when I bin dey fuck Timilehin for inside baff room, e be like say dem run jazz for their toto wey make am dey give a whole different sensation if person dey fuck them. Small time I grab her nyansh balls with my two hands begin fuck her with speed from under.
As I dey pump her from under naso she sef dey bounce ontop dey meet my thrust, her sweat just dey pour full my body like rain.
The sound of my body as e dey slap her nyansh full the whole quiet house, I wonder how Timilehin go dey feel as she dey hear us, because I get uncompleted business with her, but omo even her madam sef sweet no be here.
Maybe no be new thing sha, maybe naso her madam dey fuck all the boys wey come run something.
As I dey fuck her, she just dey wail dey shout full my ear, she lean forward carry her face near my face like say she wan kiss me dey stare deep inside my eyes. The kind stern look she take look me first fear me, but as her position give me enough room to pump her pussy well.
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherlands – Fill Norway/Netherlands Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 1689 times!