I first give her free hand make she do her thing, until when I notice say she don dey tire dey slow down, I grab her for waist with my two hands, put her for the kind position wey I know say I go fit use am drive home my point.
Ronke sef help me curve one kind bad arch for bed come raise her nyansh up e come be like say her nyansh hang for air. I push my cock inside her again, this time I fit swear say my preek reach her belle. If you see shout wey she shout wey all her body shake as my penis fill her pussy.
I no mercy for her o, I begin give her hot hot like say her toto don offend me before, Na my own make her begin moan dey say things wey na only she understand. As her soft nyansh dey bounce back dey knack my waist, naso me sef dey pound her more.
She begin beg me say make I go faster, me wey no dey carry last for knack command I apply more force dey bang her like say na end game. she just dey for bed dey howl like dog, The kind fuck i smash Ronke aswear ehnn, only few girls fit withstand the fast, deep thrusts I pump her that morning.
Just when I think say she go tire this girl open her legs wider still dey tell me say make I go faster I comot my hand from her hips, place am for her back take am press her down so that I go fit penetrate well dey slam her pussy from behind.
Na her nyansh quake give me joy pass, the way her big soft nyansh bin dey shake as I dey jam her from behind na eim off me pass.
Until e reach when she no fit take am again, she just fall for bed lie down dey pant like person wey masquerade pursue. she turn pick up her phone check time, she come laugh ask me if I don tire, I burst laugh, I laugh her say she don fail my first test, she say no be me test her say na she test me.
She say she intentionally give me doggy make I start with so that I go embarrass myself cum fast but say I pass again. she say nobody dey last long if she give dem doggy say how I take do am wey I no still cum, I burst laugh again, tell her say she no serious.
She drag herself up sit down look my preek shake her head ask me say wetin I drink. I lie tell her say I no drink anything o.
She say e be like say make she comot my penis dey carry am go house, na that wan funny me pass, as we still dey joke Ronke climb ontop me sit down ontop my leg, she say make she fuck all the fuck wey she go fuck because she no know when she go see me again.
She straddle my waist, face me, she ease herself up small, rub her pussy collect pussy juice for her palm take am rub my penis make e wet before she lower hersef ontop my big hard pole, until she sit down finish ontop my lap. I put my face for her breasts dey lick her, na just salty sweat I taste.
As she mount, she first begin dey ride me dey move her hips in slow circle until one time she just begin bounce ontop me, fucking my cock recklessly.
Ronke throw herself, two hands wrap my head, she press my face for her big breasts, aswear I nearly suffocate. She just dey jerk ontop me, I try to suck her breasts but the way she bin dey bounce no gree me, instead her big breast just dey slap my face as she bin dey bounce her hips ontop me.
I allow her to ride me hard and she sef no mercy for me at all, she just dey go hard and fast. her tits bouncing with every bounce of her hips as she fuck my cock, smacking my face with her glorious bosom. I begin dey get this sensation like say I go soon release. Ronke sef don over tire but she still dey bounce ontop me.
She increase the speed wey she take dey ride me, my cock fill her completely as she bin dey bounce up and down. I begin fear say this girl go harm my preek, I quickly grab her soft ass dey control her movement.
She grab my shoulder, throw her head back, her pussy spamming around my cock, she just dey jerk ontop me fast fast even dey cry ontop.
For my mind I say this girl wicked ooo, so na because say she want make I cum na why she dey do all this thing. I notice as her body begin shake, at this point she no fit even control her bouncing again, she just dey rise dey land ontop me.
Ronke hold me tight, me sef I raise her nyansh up come begin slam her from under dey meet her upward movement, she open her mouth, but no sound comot, her breasts swaying from one side to another until she make one kind sharp noise like say person squeeze her throat, I feel her orgasm as e baff my preek.
Na that time my coast clear, I press her hip down to my groin before I shoot my own load of cum inside her, the kind shout wey I shout as I dey cum, na only me fit explain how my body do me. cum wey I hold since the previous day when Eliza disappoint me.
She fall ontop me dey breathe heavily, as she dey pant she begin dey laugh say finally I don cum, the fact say she make me cum sweet her like say she win trophy.
Both of us just lie down dey rest, she tell me say she dey fuck preek normally but say I don set new record.
She go dey small she go turn look me say kai, say she go dey call me ‘talk and do’. Me sef I praise her o, because most of all this girls wey person dey jam this days na just lazy girls wey go just collect five minutes preek begin cry say dem don tire.
As we dey gist na then call enter my phone, e be say na the HR person wey I bin wan go outside call before we begin fuck, the man talk say he wan inform me say the management reschedule the interview because of the rain, say dem go let me know the new date or time.
If you see as I jump up begin dance immediately I end the call, Ronke just dey look me dey surprise for the kind happiness wey I happy. I no tell her say na job o I just tell her say her toto don bring me goodluck say e get wetin I bin dey struggle with wey don click.
I check time see say we still get like 20 minutes before e go reach when she go begin dey go, I ask wetin she go like chop make I go get am as the rain don reduce, she say make I no worry say she get soup for house, she come ask me when I go come her house.
I laugh as I stretch hand say make I carry my boxers from ground, Ronke hold my penis again begin stroke am, she talk that thing wey she talk before say e be like say make she carry am dey go her house, this time fear catch me with the way she just dey bite her lips dey stroke my preek dey look my face.
She raise herself up small, put my penis for mouth, suck am small, before she lie down spread her legs open say make I enter her again, but say I no go do long o say her toto don dey pepper her, we laugh together. Her big legs wrap round my waist, my penis no even find her pussy. Na one time oga locate her arena and I enter inside straight.
As soon as I enter I begin fire her with speed force and precision. She sef shock the way I just begin smash her like say na fight. After all na she challenge me say I no go fit handle her.
I raise her two legs up, hang am for my shoulders, she just laugh say make I take am easy o. I lean over her, use my dick massage her hot wet pussy lips push my dick inside her pussy.
Ronke scream, as I thrust the first one, she stretch body shout, raise her nyansh up from the bed, my long preek fit don jam her womb, I no send her papa, she shake her head tell me say I dey too deep say make I do gently.
I begin move my hip in and out of her gently, until I just pick pace suddenly, as she take do me when she bin dey bounce ontop me, I begin fire my preek inside her dey pound her.
She comot her legs for my shoulder, hang am for air dey wail like say person die for her kindred, I continue dey fire her as I feel her orgasm grace my preek wave after wave.
I fuck her like that for straight fifteen minutes wey she use shout full the whole compound, for that fifteen minutes Ronke cum three times, and na every time she dey cum she announce am with shout and cry full everywhere still use her nails scratch my shoulder and back like ogbanje.
My own body sef hear am tire, na cum I come dey find again say if I release I go just crash, my body begin shake, my vision turn blur, everything be like say e dey turn, even my eyes sef come dey do like say e wan close. The sperm I blast out inside her but omo the intensity mad! I just fall for the bed, weak.
Ronke sef just drag herself get am wear her cloth tell me say we go chat later she waka go. I weak like say I go work for warehouse, I just lie down for bed dey reason my life that morning, all that fuck on empty belle, nawao make person no go die ontop say e dey try impress woman fit fuck o, I replay how everything just align for me that morning.
The fuck, the postponement of the interview, na this kind thing dem dey say universe fall in line for person. I come dey reason what if I don die? Wetin Iya Seki put for her herb that day wey make me finish work like this?
That day portion strong pass anything I don take to fuck Eliza, infact I know say if I take this particular portion fuck Eliza na everyday she go dey beg me to fuck her because she sef she like fuck.
Later that afternoon as I carry my phone, I see message from Ronke, she tell me say I win 100% say dem never knack her like that for her life before.
If you see as I take shine teeth dey read the message as she dey burst my head, na then I see the last part of the message. “See you soon” Omo!
As I comot from house say make I go buy food I see Eliza, she just look me hiss waka comot, I nearly laugh, she know say Ronke bin come my place, e no get anybody wey dey yard that morning wey no go know say I fuck person with the kind noise Ronke make….. I just waka pass her, I no send her papa, make she go meet Oga Phillip, me wey don see her replacement.
Afterall when she tire to vex she go find my preek come!
As I buy food finish come back I jam Eliza for my door, she stand carry hand put for waist dey vibrate like wife wey wan cause trouble for her husband, her face don strong like 10 days old eba wey dem forget inside bowl.
I say toor.
This post has already been read 11650 times!