Na around that time I jam mama Efe wey dey fry akara for one junction. Every morning by 7am I go take my okada carry her children go school, then for night around 10pm I go come her shade, wait make she pack finish, then carry she and her children go house.
We agree on better amount wey she go dey pay me because na two jobs I dey do and that night time dey always dey late for me.
If you see this mama Efe ehnnn…. Her nyansh be like something wey Julius berger construct finish mount for her behind. Her nyansh wide like tray pan come shoot out get enough meat wey dem fit share comfortably for four girls.
Her breasts na Kilimanjaro. Sometimes I dey wonder how she take breastfeed her children. no wonder all of them get tiny body…. She don use her breasts compress them.
The funny thing be say she no fat o, Infact na young lady wey fine well well but she just gather excess nyansh and breasts wey dey off me.
That time I dey always wonder how her husband dey enjoy her until when I finally sabi who her husband be. One yeye bus driver wey everybody sabi say eim no dey stay one place. dem don use toto and Kai Kai swear for the man.
Her husband dey follow woman like say na juju dem take do am. Sometimes I dey wonder how man go get that kind machine for house still dey go outside dey look another woman.
Every night when I go carry mama Efe, my eyes no dey comot from her body, I dey always like am when she mount for my back ontop my bike, come use that her mighty bress jam my back….
Haaa! na me dey take my hand find pothole make I enjoy breasts effect.
Like play like play I begin tease her small small, sometimes I go just pass comment about her nyansh… When I first start my dirty talk, she first dey pretend like say she no hear me. Until e reach when she go just laugh tell me say I no serious.
I no stop, In fact I begin talk am frequently…. E get one night wey I come pick her, I stand for door side and she wan pass, I intentionally no comot and she sef no do like say she want make I comot… This woman carry her full nyansh brush my preek region…. Heeeeiiii….
Malaria hold me immediately. Normally anytime I dey wait for her to pack for night, mere looking at her dey make my penis stand, I go just dey imagine things. So as mama Efe brush nyansh for my preek wey don already stand.
She feel am, she come turn back look me laugh say which stick I put for my trouser. Both of us burst laugh.
After that day, I intensify the flirting. I no even send say she don marry with children after all her husband sef dey fuck around, I dey see the man with different ashawo girls everytime. For my mind I just carry am for mind say I go help am fuck eim wife one day.
I continue dey whine her every night, sotey e reach when she sef begin tease me back say I no fit handle her. Omo the first day she talk am, e shock me, I do like say I no hear her. I know say na green light and if I push well I go soon fuck her.
The next time she talk am another day… I no dull, I tell her say I go break her waist she burst laugh tell me say she go just squeeze me press. Na so we dey play rough until one night wey I go her shade go carry her.
She say she never ready and me sef I see am say her akara still plenty but she say make I first carry her children go house keep them then come back later come carry her.
By the time she call me to come carry her, night don cover well well, everywhere quiet, me sef I been dey think say she no go call me again. As she lock up say make we dey go, na eim sky open, better rain just begin fall.
E no surprise me sha, because the weather don already close face like say rain wan fall when I been dey wait for her call. Naso two of us run back enter her shade, say make we dey there wait for the rain to stop small.
I sit for one bench, take my hand wrap my body, mama Efe sit down for another bench opposite me. both of us begin talk about family. Na then she report her husband give me say she sabi all the yeye waka waka the man dey do, say she no even send am as far as say eim dey bring money for their children.
Na that time I take style shift the conversation small, I ask her if her husband dey satisfy her well for bed as eim dey always carry women. She just hiss say the man no dey even touch her.
I shift the talk again, I tell her say hope no be she cause am, say e fit be say na she refuse to give the man body to fuck. I tell her say most times na women dey deny the man toto wey dey make the man misbehave.
She hiss again, from her voice I see say she don vex. She tell me say she wey she no dey use preek play, say she dey like fuck well well, say the man just dey punish her.
I like wetin she talk ehnn…she say very soon sef she go find one person wey go dey service her make her toto no go expire. Both of us burst laugh as she talk that one…..for my mind I say this one na full green light.
Small time water begin leak drop from the roof for the place where she sit. Mama Efe get up wan change location to another bench.
I tell her say make she come sit for my leg. She laugh tell me say I go just break…. All that time the rain dey fall heavily, the sound of the rain loud pass generator and cold don dey. Inside the store dark, na just her phone torch dey give us light.
I tell her say make she first sit down see if I go break or not. She burst laugh again. Next thing, mama Efe just waka come meet me throw herself ontop my lap dey laugh. Omo I feel her weight she heavy no be here. Her nyansh grace my preek wey don stand since, I notice am say her nyansh soft die.
As she wan stand up, I take hand hold her waist for my lap. she laugh again rest her back for my chest.
Mama Ife laugh fade enter soft moan as she begin wiggle her large ass dey grind am against my throbbing cock. Her waist just dey move in slow, deliberate circles. i close my eyes, my head fall back for the chair.
I warn her say she dey play with fire, my voice don rough. She no answer, she even begin move faster. I feel her heat through my pants, her softness ontop my hardness.
I slide my hand under her blouse say make I hold her breasts. My hands no even cover 50% of her breasts, her nipples don already hard, my fingers twist her nipples.
I squeeze am aggressively, take my thumb rub circles around her nipples, she comot the polo she wear over her head quickly, I raise her huge bra up, free her breasts. I grab am like say e wan fall dey squeeze am.
She ask me which stick dey my cloth… I laugh, I tell her say na wetin I go use punish her, she burst laugh say make she even see wetin I dey use brag sef. Na eim she stand up kneel down between my legs.
She put hand for the waist band of my joggers, I raise my nyansh up make she fit pull am down reach my lap then she ease my boxers too. The way my preek take jump out, even me wey get the penis sef fear catch me.
Mama Efe burst laugh begin stroke am. She take her hand feel my length. She tell me say I big ooo say na only me carry this big thing, I laugh ask her if she like the size, she chuckle say she like am very well say as she get big nyansh say na long big preek dey sweet her.
I never even talk finish before she use her finger rub from base to head, dey jerk am like say she wan harvest am from my body. Before she lower her head, glide my penis inch by inch down her throat. Omo her mouth warm like say she get microwave for mouth. She no too sabi suck preek because I been dey feel her teeth small small dey graze my penis as she dey move her head up and down dey suck me.
For my mind I say make this woman no go bite my penis o, I just dey dash her fake groan make she feel like say she dey do something but in the real sense I just dey fear. I no blame her, no be every woman sabi give head.
I just allow her to dey do wetin she fit do. The only part wey sweet me na when she use her tongue tease the tip of my penis.
By then, I don hard finish and I no fit wait for anything, I hold her arms raise her up. Her fingers fumble with the tie of her wrapper, until her wrapper fall for ground, revealing her massive, round ass wey package inside tight black underwear.
I wan choke, omo wrapper dey cover the real thing. This woman nyansh big…..my eyes nearly fall comot. She no waste time she slide the underwear down her thick thighs kick am comot.
She no even time to view her full bare body or say make I even admire wetin I wan chop. She climb my lap immediately, the full, soft weight of her bare ass press against my lap, this time I no need fake the groan, the thing come voluntarily, overhardness wan wound my penis. this time she face me, her breasts hot for my chest, the whole cold wey I bin dey feel since just disappear immediately.
I slide my hand from her breast to her thigh, my fingers trace the curve of her full soft thighs. Mama Efe open her legs wide, I squeeze my finger between us until I locate her wetness, she growl inside my ear.
I slip my fingers inside her wet pussy, dey tease her walls. Just small touch the kind sound she begin make, dey breathe like person wey just comot from under water, I know say chai e don tey wey hand touch her.
I begin dey finger her slowly, she just dey moan quietly under her breathe, she bury her face for my neck dey kiss my neck, dey even lick me. I bin wan do her like that but omo her whole body just dey smell mixture of smoke, akara and onion.
Instead I begin finger her hard and fast, the thing enter her she begin buck her hips ontop me.
I carry my mouth go her ear whisper tell her say I go fuck her scatter…. She laugh, her whole body shake. I use my other hand grab her breasts again dey squeeze wetin no good for her nipples.
Her hands grab my shoulder. She ease herself up small, her hand hold my preek, she guide my preek for the entrance of her pussy. Then she begin lower herself down small small.
As the head of my cock enter, I first confuse if na oven I put preek inside abi na punani. Omo she hot inside come wet still dey slippery.
My cock plunge deep inside her until my full length enter. She release one kind loud sound track, her walls clench around me. Me sef i groan as she take envelope me, I bury my head for her breasts dey kiss her hardened nipples as I begin move my hip.
Her fat ass slap against my thighs with each pound, the sound echoing in the room.
She just dey pant, her body trembling, she tell me say my penis sweet, say she like am. She begin bounce ontop me, me sef I no dull, I hold her dey jerk her up and down ontop, still dey fuck her from under.
Thunder roll, lightening flash, she just dey moan loud like how dem dey shout for blue film. She tell me say e don tey wey she fuck say make I no stop, say make I just dey fuck her.
As I dey pound myself inside her, I ask her if she go like make we dey fuck she say yes say anytime wey I wan fuck her say make I just call her say she go always dey available for me. I no stop I just continue.
She come dey blame me say why we never fuck since say why I been dey keep this kind enjoyment from her since, I tell her say I no know say she go wan fuck me. She hiss bury her face for my neck kiss me. omo my whole body shake.
She tell me say her body dey do her like say she wan blow. I know say she wan cum as her toto don begin dey squeeze me.
Her hands grab my shoulder like say she wan fix dislocation. Me sef I bite my lower lips increase my pace, I exert more force they thrust in.
Apart from the sound of the small small rain wey don reduce well, na the sound of her moaning and our skin as e dey slap bin dey make noise full the whole store. I tell her say the rain don stop say make she no make noise, she tell me say make I keep quiet and fuck her say na she get the shop.
I know say she no even know wetin she dey talk.
Her walls tighten around me, as she screamed my name. her body just dey shake like who touch fridge wey dey shock, she cry out as her orgasm hit her. me sef I follow her, my balls tighten as I fill her with my cum.
Her body shake against my body, her nails leave marks full my back as she ride out her orgasm.
We remain like that for some minutes pressed together, until she ease herself comot from my lap, as her leg touch ground she stagger as she nearly fall.
I quickly hold her hand pull her back ontop my leg come dey fondle her breasts gently. She say make we dey go say her husband go soon reach house and say her children dey alone for house. Naso we dress fast fast.
That time the rain don stop, na just few droplets just dey do stubborn.
As we reach her house, we sight her husband bus for the front of the house, she tell me say make i dey go say we go continue from where we stop, say she go prepare well for me the next day.
As I hear next day my penis throb. I smile tell her goodnight, I turn the bike go house I no even collect money from her that night and naso I begin do free service for mama Efe from that day and she too been dey pay with her toto every night for her shop until I stop the okada work travel comot from that side.
Written by Tito
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 77639 times!










