October 2, 2025

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 2)[18+]

Home » Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 2)[18+]

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 2)[18+]

As I waka reach Aisha for door, she self done see as I dey happy. She ask me say wetin the driver guy talk. I come tell am say the guy go come my house for night. Even Aisha begin smile come dey tell me say na my side she go sleep for the night o.

Omo I no mind make she sleep over because this new house wey I just dey make I no go dey feel lonely and this one wey the driver self dey come for night, he go good make Aisha follow me dey there. I no go like to dey with am alone but I sabi say Aisha was stay because she wan fuck this guy again.

Penis no dey ever tire that Aisha girl. But, he good like that sha because na that her character God take open way for me o. We see key to my flat for the door side, we open door enter. I nearly faint. This place just be like small palace. He dey very fine with furniture wey dey shine like gold and chandelier self.

Me and Aisha just dey waka up and down the house dey check everything wey dey inside, we just dey shout dey jolly. This my place self come make Aisha place be like wetin no fine o. I just dey happy. My phone ring, I see say na Alhaji dey call me. Fast fast, I done run pick am.

Him dey ask whether I like the house. Ha, I too like the house o. He say no wahala say make I be good girl o say him go dey give me anything wey I need say make I just dey ask am. I say no wahala now. Him come tell me say him go come check on me soon.

As I drop the call, me and Aisha begin dey shout dey jolly again before we begin go find the bedroom to see how the place be. Omo, the bed wey dey that place just big anyhow with big wardrobe. I done see fine fine bags and shoes wey dey my rack.

Omo, rich people too do o. Na how many hours Alhaji run arrange all these things? The room too sweet. Even the bathroom fine join. The bathroom na glass. If person dey baff, who dey for bed go dey see am. I go too use views wound Alhaji o, he done pay for everything in full. Me and Aisha run enter the bathroom begin on and off the shower dey play with the water like say we be pikin.

From there our clothes just wet. The way our wet clothes just take gum to our body ehn. Even me self begin look down dey look my nipples for the clothes. The thing just tandadia for there. I no even sabi say as I dey look am Aisha self dey look am. Before I know, she done come close to me dey use the water spray dey pour water for my chest.

I just dey push my chest come out make Aisha dey pour we water dey go. When she come stop, she ask me say how the matter take go between me and Alhaji when she comot. Ha, I begin gist Aisha how my legs been dey shake when Alhaji big bura enter my yansh o.

The man just dey fuck me small small because him say him just wan open my yansh then him come stop tell me say make I rest say him go come back come fuck me again. As me I dey give Aisha that gist dey go, she done hold my Abaya from under begin pull am  come up small small.

Ha, I done sabi wetin Aisha wan do and with wetin I dey gist am about now self, my body done begin dey shake again, konji done dey catch me. I first pause, I no fit talk until Aisha carry one hand press my bobby come tell me say make I no stop, make I continue dey give am this gist dey go.

I come begin tell Aisha say I been done sleep before Alhaji come back begin massage my body with oil. As I dey talk that one go, breeze dey blow my toto. Aisha done comot my Abaya reach that side still come carry one hand cover my toto dey use one finger dey rub am.

I begin use one hand cover my mouth dey tell Aisha say Alhaji put him bura inside my yansh after him done oil am come begin fuck me ontop bench until the thing break. As I dey talk am self, he just be like say I dey cry.

I just dey there cover my mouth make I no go dey moan anyhow because Aisha dey finger my toto and she dey use finger rub my clitoris. As she dey do am, she still dey get mind to dey ask me say whether na her finger sweet pass abi na when Alhaji fuck me for yansh sweet pass. I no even sabi which one to pick.

The two of them na him sweet abeg. I begin spread my leg, use one hand hold wall make I no fall. My other hand come hold the hand wey Aisha dey take finger me because he get one side wey she dey touch wey I no wan make she comot. That place dey sweet me like mad and he be like say my pipe go soon burst water o.

As I no cover mouth again now, na so I begin moan o. Something wey I been done dey hold since, I just dey shout dey go.

Aisha self dey enjoy my melody, she just carry her other hand begin squeeze my breasts from inside my Abaya. My legs begin shake more, I done dey near na so Aisha thumb come go begin dey jam my clitoris wey make me burst. Omo I shout like say my head go tear o but Aisha off am, she just begin kiss me like say she no wan make anybody hear me dey moan.

If you see as I take use my two hands hold Aisha head come begin kiss am like say I no wan make she run comot ehn. Body just dey sweet me anyhow come dey make me feel like I want collect penis. So, na like this Aisha self dey always feel everytime. I no even sabi say Aisha never finish with me.

She pull me go under show come on water ontop my body. She say make I no comot my abaya. She just raise the thing up for back put am ontop my waist. I take hand hold am for there come shoot yansh come outside like say I dey expect make I big prick enter my toto from back. I done forget say na woman I follow dey.

Next thing wey I go sabi like this, Aisha tongue dey lick my inner thighs. Na my cum wey pour for my body she dey lick so. As she dey do am eh, body begin sweet me the more, my toto come dey wet the more and her tongue never even reach my toto o.

When her tongue lick my toto like this, na me dey beg Aisha say make she no stop am o.

She carry hand take open my yansh dey lick my toto small small and the thing just dey sweet me dey go. Even when she stop to dey lick my toto wey I begin feel her tongue for my yansh, I no even fit talk anything.

Body just dey sweet me dey go as I dey shake. When she come begin lick my yansh gangan, I nearly faint. Na two hands I use hold wall. The thing come be like say she dey help me massage where dey pain me after Alhaji done fuck me finish. By the time wey Aisha finish with me, I just siddon for floor because my legs dem done weak. She follow me siddon for floor come begin laugh me say I dey lazy.

I no even fit argue with am because I no get wetin to defend myself. Aisha come drag me go bedroom. Two of us land ontop bed. She begin ask me whether I go like chop her pussy when I rest finish. I tell am say Yes. For my mind, I just dey reason how my life done change in these few months. If to say I sabi say na fuck go make me dey successful, shebi I for done dey do am since. I just dey remember the sweet fuck wey Aisha done dey give me and the ones wey she done connect me to. So far, na Alhaji penis still sweet pass and na him give me more profit self.

I no fit wait make the man come make I fuck am again. Any hole wey him wan put him penis for inside my body, I dey ready for am. I no mind. As I dey think about Alhaji, I come remember him driver again.

That guy say him go come for night now and I never even see him brake light. I just begin wish say him go come do me make I test him penis the way Aisha done do and me I sabi say him go sweet down thee because Aisha no fit lie for me now. But like this, I come begin wonder whether I go even get the energy to fuck the guy.

Alhaji done fuck me early momo, Aisha done chop my toto as we enter house and now I done promise say I go chop her toto when I rest finish. As me I done think go, Aisha done pull my Abaya come up small small till the thing reach my chest come pass my bress. Like that I no even talk anything I just raise my back make she comot the whole thing.

I done sabi as Aisha body dey work, anytime wey she see meat, she must chop am and now, na me be her meat wey she wan chop.

As she manage pull my Abaya comot my body like this, she just begin dey play with my nipples come begin dey suck my bress. I dey there dey rub Aisha head like say she be pikin. She self come look me for eye tell me say make I no worry about any man say I be her yansh anyday o and she no go ever stop to dey chop me.

Me I just dey nod head like agama lizard come carry her head go back my nipple say make she dey suck am dey go. The thing done dey sweet me dey go again but na penis I want now. Na so I hear my bedroom door open. Fear first grip me say na who enter. As me and Aisha look door, na the driver. Our mind calm.

The guy no even talk anything. He just begin dey comot him trouser dey waka come meet us for bed. As him enter bed like this, I Just raise my leg for am. Him hold the leg for one hand begin use him other hand to dey push him penis enter my toto.

Ha, this thing too sweet so tey as the penis enter my toto well like this, I just begin sigh. Aisha dey smile before she come carry her toto cover my mouth make I dey chop am go.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 1069 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

Verified by ExactMetrics