My people, hope say una never too miss me? I wan thank una say una dey follow my update o. The new one be say Alhaji no dey do chochocho o, the man dey show workings like mad. I done rent new flat, Alhaji furnish am for me come find me one fine small car join am.
Na so my life just comot from back of counter to become big girl o. Chai, I been done dey manifest this thing and he just happen straight. But as I dey do side chick for Alhaji now, many stories dey wey choke o. make everybody just go find chair siddon make I begin nack una gist small small.
Alhaji done tell me say him dey go Dubai soon. I been dey think say that one go give me the opportunity to chop him driver penis abi Abdulahi (Alhaji pikin) penis but, him come tell me say him go carry me self go Dubai.
Make I no lie that Dubai trip sweet me o because I sabi say na enjoyment because Alhaji go buy me plenty things for there but he pain me say I no go fit fuck these people for here. That one go be matter for another day.
My people, your girl Ezinne done change o. I no be that fear fear girl again. Aisha done help me make I open eyes. So that day wey we been dey fuck for Alhaji pool now. As the man tell me say make I rest say him go come later to fuck my yansh.
For where I lie down, I been done dey hear kpansh sound dey come from that driver room side and na there I sabi say Aisha done enter that side to go fuck again. As I done tire now, I no fit go there go join am especially as Alhaji done tell me say him dey come back for my yansh again.
So, I done decide say Aisha go give me gist as the thing take go down. Na there I doze off come wake when Alhaji begin pour oil for my yansh o. I just lie down there dey enjoy as him dey massage my yansh.
The thing begin sweet me. As him stop like this, I dey hear some kind sound wey dey be like water-water. When I look back, I see Alhaji hold him bura for hand dey massage am with wetin him just use massage my yansh finish. Omo, see as penis just dey shine like iron. The penis still dey amaze me, he fine come get vein all around like say na design.
Na for where I lie down I begin feel say Alhaji done dey enter my yansh again. This time, he no too hard to enter and he no too pain me self.
The penis dey enter me go, the cold wey done dey catch me before just begin dey disappear. My legs dey together, Alhaji legs dey for left and right side of my body. Him body no touch my own but only him penis dey touch me and the thing dey touch me well.
I no even get anything to hold, I just dey moan come begin dey understand why Aisha like to dey collect penis for yansh. This thing sweet make we no lie. I begin feel Alhaji hand for my shoulder we he come dey pull me up make I for kneel down.
Him penis no even comot for my yansh till I kneel down finish and him no stop to dey fuck me. This man too sabi and he done sure say I go too enjoy this thing wey we start. Me and Alhaji fuck till day break. I no even sabi say I get that kind energy to dey collect that kind big penis for that long o.
Alhaji fuck me for yansh, for toto and for mouth. None of them wey I no enjoy o. Everything sweet.
After he fuck me finish, he drag me go him room make I shower. Na from there I take land ontop him big bed come sleep off o. When I wake up like this, my body just light like say I dey float. He be like say na beause I too cum before.
I no see anybody first then Alhaji come enter room to join me. Him tell me say once we comot here, him go carry me go where him done prepare for me say make I dey stay then them go help me bring one car the next day.
Omo I just dey happy. This one mean say I done impress Alhaji be that o. Alhaji come tell me say I must go resign from work today. That one no go even hard me at all, na to branch for station drop letter give them say I no dey come office again then change my phone number to avoid unnecessary calls.
After Alhaji finish, he come give me one big abaya say make I wear. I no even send whether na him wife get am abi na him pikin girlfriend, I just wear am. The thing too fit me. Even Alhaji look me smile come shake head. As I near am, him still press my bobby again. This man just too like my bobby and me self no mind, him fit dey press am anyhow.
Him done pay for am na.
Alhaji put us for another car come tell him driver to carry us go one somewhere. I done sabi say na the place wey Alhaji rent for me. I just dey reason how the place go take be. As I enter car with Aisha, the man still give two of 500 thousand per person say make we hold am. Aisha just dey shine teeth.
As the car begin move dey go, I come dey look Aisha dey look the driver come whisper say how the matter take go because me I hear when Aisha dey moan for the guy room o. Aisha self look me come smile come dey whisper amebo give me make the guy no hear. As Alhaji fuck her finish, she waka go the driver side.
She knock him door, he open am fast fast. Be like say him done dey expect Aisha self because him no wear anything. Him just dey there naked with him hard penis.
Aisha say as she enter wey the guy close door, she grab him penis straight begin use one hand massage am come begin apologize give the guy say Alhaji done fuck am tire say she no sure say she go fit fuck the guy again.
That one no follow Aisha argue. He drag her go him bathroom come begin baff for Aisha under shower. As him dey baff her, him dey press her bobby dey press her yansh. Him even chook hand inside her toto dey rub am.
Aisha leg begin shake as she come ask the driver say wetin him dey do. Him tell Aisha say him wan make sure say everywhere for her body clean.
Aisha say after that one, she no even sabi wetin to talk again, she just dey moan as the guy dey use him finger dey rub inside her toto. When them finish, him come lead her go him room again tell Aisha make she sleep for bed. She say as she sleep for bed, she just dey look the guy as him self lie down for her side.
The two of them no wear anything and the guy penis just stand like iroko tree. She look am for eyes come beg am again say make she just rest small say them go still fuck. The guy no talk anything till Aisha doze off and him self come sleep.
But because Aisha get mission say she wan fuck this penis. Her sleep no go far at all. She even begin dey dream say she dey fuck the guy. When she open her eyes like this, she done feel her toto say the thing done wet from the fuck wey she dey fuck for dream. If to say the guy penis no dey dry she for talk say maybe the guy done fuck am as she dey sleep. She dey look the penis there the thing just stand there.
She grab am again he come be like say he start to dey hard the more. She no even wait make the guy wake up before she carry her mouth go cover the penis head begin dey suck am. Na wetin wake the guy be that. Him hand just hold Aisha head for there dey make am dey suck him penis dey go before him come begin ask whether Aisha no dey tire again but Aisha no even answer.
She just focus dey suck the penis dey lick him balls. The only thing wey make Aisha stop wetin she dey do na when the driver tell am say him wan lick her puna.
She done quick lie down for am make the guy begin work for her toto. She say him too sabi how to lick toto o. Say him lick her sotey she dey moan like say na fuck them dey fuck. After that one like this, him just turn
Aisha make she lie down ontop her chest come put penis inside her toto from back come begin fuck am. She dey enjoy am sotey she still bend back give am make him nack am doggie before she still come ride am again. She tell me say me self gats try that him penis o say the thing sweet.
Omo, me wey be say as Aisha dey give me the gist, my toto done begin dey wet wey I done dey look the driver for front seat dey imagine how me self go take collect penis for him hand make I take taste him flavor.
I come use style ask Aisha say shey Alhaji no go vex for me if I fuck him driver. She look me ask say whether I be pikin. I go do am codedly na make Alhaji no know. Na concubine wey I be, I no be wife and no be everytime Alhaji go dey around to fuck me self so make I dey do small small runs for side.
This one wey Aisha tell me na him make me calm down finish. As the guy reach the place wey we come down like this, I just begin dey happy because if the outside fine like this then the inside of the house must over fine. The driver no follow us come down him just dey car point me my flat.
As Aisha begin dey go where him point, I come go meet the driver use style ask whether him no go like to come enter my house. Him look me ask me say wetin I want. I no come fit open my mouth tell am say I wan make him fuck me. My legs begin heavy me as I turn around begin waka go my flat. I hear as him start the car engine meaning say him done dey comot be that.
Before I come hear as him call my name. when I look back, him tell me say make I no lock door for night. My body shake, I no fit wait make that night show.
Written by Reezy Sama
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 8413 times!