Besides heavy rain sef dey fall, dem suppose understand, I plan am say I go quickly go the officeI immediately after Ronke leave, go cry give dem say dem call me say my papa dey sick seriously….. say I rush go bank go try send money to my people for village make dem use carry my papa go hospital—me wey my papa don die tey tey.
As I reach house back, Ronke don already lie ontop my bed, the way she take lie down with her belle dey go through one 5years old fashion magazine wey I dey take entertain my visitors. I take side eyes look her big plump nyansh, Ronke ass big, come round shoot out for her back like say e dey detachable.
Wetin muse me pass na as I no see any pant line under the skirt, her thighs really thick and e dey very sexy.
I quickly arrange the biscuit and malt inside one small tray give her. as she sit up begin open the biscuit, she talk am jokingly say no be biscuit carry her come o, say she hope say I don ready for her, I just smile.
I tell her say I dey come, she ask me where I wan go, I tell her say I wan check something for outside, Ronke carry her phone check time, she tell me say shey I remember say she suppose dey work by 12pm say she go comot from my place by 10:30.
Me sef I check time for my phone na just few minutes past 8am, I get roughly 2hours and some minutes. True true I bin wan go outside go call the number wey I see for the job interview email, make I drop that my lie for them. I smile again…. omo this girl mean business and she dey very intentional.
Na as I wan wear slippers comot she tell me say make I come quickly, the way she take talk am fast, I think say something happen, I waka stand for her front, Ronke smile, tell me say she wan see my penis before I comot.
I shock the way she just talk am freely like say me and am dey share preek, I know say she don notice my erection from my trouser when I bin dey talk to her, maybe na why she say make I bring am out. I just laugh wan turn around when she ask me if I dey shy. I say nooo..
She say make I near her, I waka go her front, I already know wetin she wan do.
She still sit down for the bed while me I stand for her front, she begin unbuckle my belt, she pull down my trouser with my boxers small small until my penis just stand spring out, straight for her face like say e wan chook her eyes, dey throb.
Ronke look me smile she tell me say my penis big o—say e big pass wetin she dey see for the pictures and videos wey I dey send her. me too I quickly use that opportunity tell her say her breasts and ass big pass wetin she dey always send me too.
She come ask me if I don ready to see her breasts and nyansh or I wan still go do something outside. See me wey suppose go make that important call wey concern my life, I change am immediately tell her say I no dey go anywhere again say I wan see everything. Ronke quickly pull her top over her head, oboy her bress na case study.
I see her gigantic glorious bress, two mighty round flesh with big rough nipple at the point like say she dey breastfeed. I kick my trouser and boxers comot from my leg quickly, kneel down for her front, I hold her breasts begin rub am gently, the thing big come round well, I first bury my head between her head like say I dey pay homage to her bress before i take the thing rub my head. .
I take my hand go her laps, her short skirt don already fold reach up finish as she sit down so he no hard me to push up between her thick laps, she part her legs open, make I fit see chance enter well, na then I feel the heat like say dem dey fry akara between her thighs. my guess turn out correct.
Since I notice say I no see any pant line when she bin lie down flat on her stomach, I know say she no wear pant, and now I just confirm am say she no wear pant, omo this girl come prepared, no bra no pant under heavy rain.
I push one of my fingers deeper until my fingers touch her pussy as I dey suck her breast, she begin lie slowly until she lie fully on her back, I mount ontop her dey tickle her vagina with my fingers, still dey suck her bress she continue dey stroke my penis gently. Ronke help me fold her skirt up to her belle come raise her legs up.
I just push four fingers inside her pussy dey push am in and out, as I dey do that one I still dey do justice to her breasts inside my mouth.
Ronke begin moan like say na real cry she dey cry, i bend two fingers go up until I reach her Gspot, I begin tease her there fast. She pull the bedsheet, grab pillow, open eyes wide dey look me like say she fit swallow me, I no stop until she begin jerk dey shake. na shout she take announce one kind orgasm wey me sef I fear.
Even after I comot my fingers wey she don cream with her juice I notice say she still bin dey vibrate small small.
I stand up comot the condom from my pocket, Ronke say she no want am say make I no worry say she dey clean, I look her again, one kind questioning look, she smile tell me say she suppose dey fear me sef say na guys dey carry things pass for body this days. She tell me say make I come close again, as I near her she wrap her fingers round my penis begin stroke am, as she dey stroke me she raise head dey look my face.
Me I don already know wetin she wan do, I don dey sing hurray for my mind. She first use her tongue tease the tip of my penis.
That thing sweet me ehnn, I fold her braid come hold am tight. She use tongue lick my penis go down to my balls, she suck each of my balls well, then trace her tongue back to my tip.
Ronke put only the head of my penis inside her mouth, dey suck am she no put the other part she just hold my penis tight dey suck only my dick cap dey stroke the remaining part of my preek as she dey suck the cap.
Na only God know wetin she take her tongue dey do wey my whole body bin dey do me like say dem connect live wire for my body.
The girl head game too good. The part wey surprise me na how she decide say na only my cap she go suck, she make sure say she no pass the cap upon how I bin dey try push the rest inside her mouth.
The moment she push my whole dick inside her mouth, my whole body shake, aswear I bin think say I go fall down. She begin suck me with speed like say her mouth na toto. Me wey don drink all the drinkables Ronke no know my cheat say if I dey stand dem no born me well to cum easily.
But omo Ronke sucking different from any kind suck person don suck me before, e get as she take suck me, suck my balls, lick my penis tip, nothing she no do my penis at first e do me like say I wan cum, I say chai this girl wan break my record but at the end I no cum, na she come tire.
She look me say “hmmm, this one you have refused to cum” both of us laugh.
She tell me say I don pass her first test, say e dey hard make person no cum if she suck the person, I smile tell her say which medal she go give me as I don pass her test, she laugh tell me say the test never finish.
She tell me say make I lie down. she climb onto me, hold my cock between her huge breasts; then she press her breasts together use am envelope my penis, omo the friction warm and soft and honestly that moment I surrender say I fit blast my load.
She begin dey move her breasts back and forth with my preek in between, me sef I help her begin dey move my hip with my preek caged between the folds of her massive breasts ordinary the sight of her giant tits mad, talk of wetin she bin dey do me.
I move my fingers under her go her wet pussy, her toto grip my fingers as I push two fingers inside her begin tickle her again, I move the fingers up, na she want make her cum na she begin shake ontop, I no stop, I continue dey tickle her G-spot still dey use my thumb dey circle her clitoris.
With the way she take she jerk I know say something go soon happen, small time she free her breasts, she just freeze open her eyes dey look me as I dey finger her. Ronke second orgasm hit her like a tidal wave, her whole body convulse as waves of pleasure run through her, this time na full tank of squirt she release for my belle, she collapse ontop me her whole body just dey shake.
Small time she come dey laugh say she bin want make I cum say na she finally cum, she raise herself up come kiss my lips tell me say I don pass another test. I laugh, I tell her say when I go begin my own test make she make sure say she pass.
She laugh come roll over, she kneel down beside me, rest her head to her breasts ontop pillow, come raise her ass up, na only one thing that position mean. I use speed jump up dive go position myself behind her.
The sight of her big nyansh off me, one of her ass cheek na almost the size of three football put together, something wey dem fit fold person hide inside, since I don dey study shape, I never see anything wey dey perfectly round like Ronke thick behind.
For my mind I say thank God for cloth o, if not wetin man go dey see everyday we for dey get everlasting erection. I first grab am tight, squeeze am well to confirm if na pure nyansh or na modified ass wey go just bust if I begin knack am, I confirm am say na soft mighty follow come nyansh.
I send one jobless finger go her toto, if not for say na toto I for say she dey leak because na from her thighs I don dey feel her wetness wey my hand don already wet finish, her whole inner thighs don soak.
By the time my finger reach her pussy even mop no go fit drain the kind wetness she don leak full there. The wetness of her toto make my preek enter her pussy one time as I push my penis inside her.
She make small sound as my penis enter her, thank God say I get fat long preek because I wonder how I for embarrass myself as she give me this her fat big nyansh. I first begin with slow thrust, dey go in and out slow slow like say I dey familiarize myself with her pussy. The more I enter the more her toto dey wet.
E surprise me say her pussy still tight somehow but wetin sweet me pass na her large soft nyansh wey I dey fuck her from, wey dey rock my waist as I dey drill her small small.
E come be like say she no like the way I bin dey pamper her pussy, because small time she begin use her nyansh dey bounce for my preek dey jam her nyansh for my hip.
I no even need thrust because e come be like say na she come dey do the whole work dey fuck me, I just hold her hip dey guide her as she throw her nyansh give me dey move back and forth and her nyansh dey bounce dey shak anytime e jam my body like water dey inside am.
I even add am small spanking as I see say na rough and hard fuck she want then I lean forward small, squeeze her bress dey pinch her nipple join too.
Written by D.N.D
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 5864 times!