November 14, 2025

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 8) [18+]

Home » Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 8) [18+]

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 8) [18+]

Omo, me wey dey help Aisha hold one of her leg make she dey collect Oga fat penis make she sabi sabi no be say I dey gas when I dey explain say Oga penis no be small thing. As Alhaji dey call me, I no even mind, I just dey watch as penis dey enter Aisha toto dey make am dey wail dey cry.

Omo, the thing dey carry konji put for my body too I no even fit dey press Aisha bress again, I come begin suck her bobby but I still help am hold her leg but I dey use one hand finger myself o because the kind konji wey come dey hold me ehn, I need make this man do quick fuck Aisha finish because me self dey need penis o.

My phone ring tire but I no even send until the thing stop before I come look back see say Alhaji done enter inside bedroom join me, Aisha, and Oga. He first be like say I dey dream until Alhaji come grab my hand dey ask me say shey na wetin no make me pick him call since be this.

Before I go even begin dey explain to am, him done drag me comot for there tell me say make I kneel down. As I kneel down like this I see Alhaji bura for my front. Me self no need to explain again, I carry the thing put for mouth begin do my concubine duty.

As me I dey suck Allhaji penis dey go, Aisha no let us rest with her noise o. He be like she dey cry self as she dey tell Alhaji make him fuck her like this and like that. Omo, that one begin dey do my body one kind come make me begin tell Alhaji say me self wan fuck o.

Him carry me go bed side tell me say make I bend over before him chook penis inside my toto. As him dey fuck me eh, I dey feel one of him finger dey enter inside my yansh dey finger that place. Omo, he just dey sweet me because I sabi say he dey try ready my yansh for him penis be that he go soon enter me from back door.

As me I come dey face Aisha now, I just use that opportunity to begin dey suck her bress make the thing dey sweet me before I feel Alhaji dey enter my yansh small small. When the man come settle finish, na me use my hand open my yansh for am make he for fuck my yansh wella.

That room just dey sound tatatata as me and Aisha come begin moan like say na choir melody we dey do. When them fuck us finish, we still tell them our oga to siddon come begin dey give them one kind better head.

Omo Aisha na winch, even though Oga penis fat, she still dey manage am like that dey suck am like say na tom-tom. Me self dey give Alhaji better sucking make he no go begin look me less until I swallow him cum, I no leave am. By the time I go look my side, Oga been done cum for Aisha face scatter he cum for her hair self.

All of us just dey there dey laugh come dey cuddle before Alhaji come tell me say me and am dey go Dubai the day after.

As I hear that one, I happy small say I go enter new place and I go fit buy new new things especially the new car wey Alhaji done promise me. But, I come look Aisha, chai, I go too miss this sweet girl, her vibe and the way she take dey suck my bress come fuck me join.

I go even miss Alhaji pikin and him driver their penis self. But, as I see Aisha with Oga, I sabi say she no go starve of penis. Oga go dey sample her work wella and she even fit call Alhaji pikin and him driver self.

Me wey dey go like this, na to make sure say I nack Alhaji wella o because I ni get another choice.  When our jourbey go start like this, me I done swallow cocaine come dey wait to enter plane. Alhaji done pass comot leave only me. As I see them security dey come near me with two dogs wey be like say them fit tear person apart.

Piss first hold me say them done catch me o and na from here  I go take find my way enter prison. These security people reach me finish come begin dey eye my chest wey I hide inside abaya o. But make we no lie, that Ababya no gree hide my chest because that my bust just dey push the material like say them dey fight.

Them no even check me, them just talk say make I pass dey go inside plane. Omo, their dogs bark tire o be like those ones dey smell the cocaine wey I carry but nothing wey them fit do as their ogas done pass me now.

I just dey catwalk dey waka with shakara dey reason am for my mind say once I come back Nigeria ehn I must give Oga one kind wicked Edward come leave am make him fuck my toto anyhow way him want am because him really finish work for this airport pass wey him give me.

Omo, as I enter plane like this, na 1st class I dey with Alhaji o and na only two of us dey there. When I ask say whether people no go join us, Alhaji look me tear laugh come tell me say nobody dey come because him done book the whole business class for only two of us o. omo I shock cos I no even sabi say Alhaji money go long like this.

That kind money wey dey make person dey turn on because I no even come sabi wetin dey do me again as body just begin scratch me anyhow. I dey reason the way only we and Alhaji dey enjoy for 1st class because him done pay for am omo konji just dey hold me o.

I de wet because this money dey sexy, every time wey I look the other row wey I see Alhaji as him dey relax for him chair close eye eh, he just dey sexy pass all these small small boys wey dey chase six packs upandan.

Omo, my body no even fit take am again, I find my way go my sexy Alhaji side begin push him kaftan comot for my way make I see that him bura wey we I like. Him open eye see wetin I dey do, he no even talk anything, he just leave me make I dey do my thing dey go.

Me self no send, I carry the penis put for mouth begin dey suck am like say I  be him sex slave but make we no kuku lie, my work na to dey fuck Alhaji na and I dey do am well make the man for enjoy him life.

This kind enjoyment na for men wey dey sort better bills no be for children. Me wey done suck penis go, I no even sabi when one airhostess come reach our side come begin dey rake for us say we no suppose dey do this kind thing inside their plane.

As me comot penis for mouth, I been wan change am for the girl but Alhaji come tell me say make I calm down say make I no mind am. Wetin come pain me na him be say Alhaji tell me say make I go my seat.

Omo the thing pain me because he just be like say Alhaji look me less for this girl eye. And no be say she self holy like that o because when I comot Alhaji bura for my mouth, I see how she dey use corner eye dey look the penis. I no follow Alhaji argue sha, I just go my row go siddon come back Alhaji because I dey vex for am.

I been even done sleep go before I come dey hear person dey call my name jeje. I first think say something done sup ni until I realize say na Alhaji dey call me wey him come think say I no wan answer am.

Me self just code like say I no hear. Small time like this, Alhaji done reach me come kneel down for my front. I open eye give a dey give am one wicked side eye make he sabi say I dey vex for am.

Him no even fit apologize give me self but I enjoy wetin him do pass apology. Him raise my abaya use am cover himself for floor. Before I go calculate, him two hands done dey spread my legs. The g-string wey I wear, him done shift am comot for road come begin use him tongue dey wash my plate. Omo, Alhaji too sabi this thing. I Just dey find wetin dey use my hand hold ontop the chair wey I dey because as Alhaji dey lick my toto ehn he dey be like I done enter heaven.

Na why when this devil airhostess come back again like police begin dey find Alhaji, I no even fit follow am reason because wetin dey happen inside my toto ehn, he too sweet. The girl look me look my abaya, she sabi say Alhaji dey there.

Before she go even begin rake for us again, one of my hand done grab am for bress come begin press her bress. No be say I  even wan do am like that but the way Alhaji dey lick my plate ehn, I need something to hold and na her bress come near me that time na why.

As Alhaji dey lick me hard, na so me self dey press airhostess bress o. Omo, she no even fit escape for my hand again with that her bress wey soft like puff-puff. Me I tear button comot for her uniform come begin press the real bress and she dey give me one better moaning wey just sweet.

By the time wey Alhaji go stop to lick my toto self, me and hostess done begin kiss. Be like I done pass the konji give am too. I tell Alhaji make he siddon comot him penis for kaftan. Him must enjoy thistrip wey him pay for. I dey kiss hostess dey use one hand hold Alhaji dick for back before I come siddon ontop am dey ride am dey suck hostess bress make Alhaji self dey squeeze my bress from back.

When I tire, hostess self comot her belt carry her Sokoto go down follow siddon ontop Alhaji bura. Omo hostess dey ride fire o. she sabi am pass me self and she still dey suck my bress. I no dey lie when I observe say she been dey eye Alhaji bura the other time. After that one, Alhaji still make sure say he bend two of us over come fuck us like say tomorrow no dey. Omo, this kind trip, I too enjoy am.

Written by Reezy Sama

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 257 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics