April 18, 2026

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 11)[18+]

Home » YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 11)[18+]

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 11)[18+]

Mma Chi release me sharp sharp, wipe mouth quick, adjust her wrapper. I zip up fast adjust my cloth, my heart hammer like drum, I tiptoe back to my machine. She stand, smooth her hair, waka go open door calm like say nothing happen.

Na one of the two girls wey go sleep for oga office wey enter, she yawn, just greet us with sleepy eyes, she no even suspect anything, sleep full her eyes. “Una still dey work?”

Mma Chi smile one kind sweet smile “Yes o, I don almost finish.”

The girl waka go her machine corner, me and Mma Chi look each other— omo remain small that girl for catch us! Aswear as I dey work I no fit concentrate, her body just paste for my head dey distract me, so na wetin Soji dey enjoy since.

When my body no gree hold me again I write am inside paper give her say make she meet me for my car down for plaza garage.

She come meet me inside the car, she laugh say I wan fuck her how I dey fuck Ajoke inside my car, I tell her say my penis no gree me rest since, she bust laugh say even her toto just dey drip.

The kind fuck we fuck inside my car that day, my motor confirm am. As I dey blast cum, naso she sef dey squirt too, we fuck wetin no good that night, do all the positions the car fit allow us do. Aswear that woman toto just sweet me like wetin I no fit explain.

After that night, naso I add her to my small list, I no even send Soji. That period na three matured women I dey fuck. Aunty Kate for house, Madam Ezinne for her boutique and Mma Chi for my car.

A day before my birthday, my parents call me say make I come house say dem wan see me. fear catch me o, but dem assure me say nothing happen say dem just wan celebrate my birthday with me.

I travel go house without suspecting anything. Next morning, on my birthday my parents and my sisters carry me go one sharp apartment inside the major city. “Oya open the door.” As I enter —see shiny machines line up with state-of-the-art furnishing.

“This is your fashion house, son. You can start with this as soon as you finish learning.” My papa tell me with keys jingling in his hand like treasure.

I no fit talk, Chai, shock hit me like thunder—first time dem make me feel like true only son. My parents get money but dem no dey ever make me enjoy their money as only son.

Na everytime dem dey tell me say make I work for my own money especially my papa. My mama still dey pity me small, but my papa no dey smile at all, the man go tell me how he take suffer to make money.

Na birthday gift wey pass all, tears nearly comot from my eyes, but I just package myself dey form big man. Awear the way dem take set the place, e big and fine pass my oga and madam shop ten times.

My parents throw big party for me for our family house later that day, I quickly begin invite all my guys for area, I explain tell dem say I no even know say my people plan to do party.

Even some area girls wey I don fuck before come but everybody just code. The party sweet me ehn as I reunite with people wey I never see for long.

The following day for evening, I reach park to catch bus back since I no use my car travel. Dem say make we wait small say the bus wey dey go Ogun state dey road dey come.

I find one corner where I go sit down, I just dey regret why I no travel with my car.

Then I begin think about my fashion house and how I go take run my packaging. Na wetin I dey think when I sight Damilola—my shop colleague, the same one wey I catch my oga dey pound doggy that fateful day.

Her eyes widen, smile creep as she see me.

Both of us surprise to see each other, she sef open eyes waaaa like say she see ghost. I tell her say I come  house come celebrate my birthday with my family.

She laugh say I go celebrate am for her too, both of us laugh. She say she come for her cousin wedding wey dem do the previous day, say she too dey travel back.

Na the first time we dey yarn proper since that day I burst inside catch as oga dey knack her better doggy.

Aswear her moans still dey echo for my head sometimes. For shop, Damilola dey avoid me like say I carry leprosy, she dey always dodge my eyes or comot anywhere wey I dey.

Me sef, I no mind; oga don warn me sharp say I fit chop any other girl for there but say make I no touch her so I no dey even reason to near her. The warning dey ring for my ear even as I stand with her that evening for park.

We gist small as we wait for the bus, but as night reach the bus no still show. My phone begin blow up, my mama call first, say make I no try travel that night o, she say make I dey come back house.

Small time my Popsy call me too say make I dey come home say I go travel the next day. But our family house na like almost two hours drive from the park. I tell dem say I go find hotel around crash till morning.

Immediately I end the call with my papa, Damilola ask me if I no go travel again, I tell her say I no fit travel say my family want make I find somewhere pass the night.

She sigh say she sef she no fit travel again too, say she go dey go back home. I ask her where her cousin dey stay, as she tell me, I open mouth shout, the place even far pass my own family house.

I tell her make she follow me go the hotel say I go sort her bill. She hesitate, eyes dart around like say she dey weigh the cost and risk.

“No o, e go too much for your head.” But I insist, I tell her say make she no worry say I go sort am.

After all normally I no fit leave her stranded like that waka go. But deep down inside me, my body begin dey bubble, my oga warning linger but na forbidden fruit dey always sweet pass.

After small waka through dark streets wey scatter with dodgy ashawo joints—we land for one correct big hotel.

As the Receptionist, one clean babe in uniform, quote the room prices rooms, Damilola shock, whisper to me say make we manage one of those small ones wey we see for road, say after all, na to sleep and wake.

But I shake head, I don too hear stories of police raid or armed boys bursting all these local brothels for midnight dey obtain from customers for midnight.

As I tell the receptionist, “Give us two rooms,” Damilola cut in sharp, “No o! We will share one. Save money.” the Receptionist eye me, I eye her back—suspense hang heavy, I hope this girl know say I no be firewood.

But she smile innocent, “No worry, we go manage.” She talk am like say she know wetin I dey think for my mind that time.

My heart race as we collect key card, the lobby AC blow cold like warning. I tell her say make we go chop for the hotel restaurant say I dey hungry, As we dey enter the restaurant, Damilola waka for front, my eyes fall for her backside, omo, her ikebe big and round like say sculptor mould am special, attach for her back.

E just dey shake kpakata-kpakata with each step, no control, hypnotic like pendulum. Flashback hit me to that day for our oga office, as her nyash dey bounce as he dey pump her. I shove the thought, pray silent prayer say make God give me self-control to respect oga and comot eye from eim babe.

But the tension plaster there, dey build like pressure cooker. We order fried rice, chicken with cold drinks—Na Damilola even start gist. She ask me say how I begin see her after I catch her with our oga that day.

Her voice low, eyes search mine like say she dey test me. I laugh easy, but inside thrill dey spike, I tell her say na normal thing. Everybody dey fuck. But say wetin surprise me na how she dey always do holy-holy church girl, but she bad like that. She burst laugh, head throw back, “I be very bad girl o, but e no mean say I no sabi God. Na life.”

Then she lean closer like say she wan tell me something personal, she tell me say she sef sabi about my parole with Ajoke and Lizzy. My fork freeze mid-air, shock grip me, Lizzy? How? Nobody suppose know that one!

She wink, I remember how Mma Chi sef shock me say she know about me and Lizzy, now Damilola. So all that thing we think say we dey code so people know about am. The thing hit me hard, maybe na why Ajoke leave me like that, maybe she take am punish me say I dey fuck her dey fuck Lizzy too.

“Shop walls have ears. Ajoke was loud, but Lizzy… you guys code am well, but I saw the chemistry sha.” Damilola talk with one small wicked chuckle.

Aswear all this people wey dey always dey quiet, na dem dey notice pass. Tension high now, air thick with secrets.

She confess say no be say she like as she dey fuck oga, but he dey handle all her bills—school fees, rent and a lot of other things and she no get choice.

By time we finish chop, laugh don dey flow freely, but under the whole thrill, my body just dey scream what next? I know say me and this girl for one room for night na like say person keep monkey with banana inside room.

The room na pure temptation, plush like sin, with one wide king-size bed with duvet wey soft like cloud, AC blast ice-cold, the dim lamps come give the place one kind romantic feel.

Damilola eye the pool outside through window, say she wan go swim small say e don tey wey she swim after all the lodging money cover swimming pool services.

She invite me say make I join her, I tell her say I tired from house activities say na sleep I wan sleep.  Before she comot I beg her say make she lock the door from outside. So that Incase I sleep, she go fit still enter.

As soon as she comot, I bath quick, wash away the whole day sweat and stress. I wear my nightwear, lie for one edge of the bed like say na boundary, cover myself with duvet dey watch wrestling wey dey show for the TV, still dey think of my new shop and then the temptation I go fight that night with Damilola…. till sleep carry me.

Na late night, as the door click open soft, I wake, I see as Damilola enter quiet, she no switch on the light, but the TV glow show her silhouette. I peek with corner eye, I see say she tie towel, hold her cloth for hand.

She go where her bag dey, take something from inside her bag, then waka enter the restroom. Small time she come out, I see say she hold something like bra for hand. My heart do chakam as she comot the towel, omo, see full big bare breasts, with thick fine ass inside orange pant, her body still dey glisten wet from the pool water, droplets trail down her curves like invitation.

She first dry herself with the towel, her breasts bounce when she run the towel over and under her globes, then she pull one tiny night robe from her bag, when she wear am over her body the piece of fabric barely cover anything. My preek hard instant, suspense explode, but I maintain, pretend like say I dey sleep.

Damilola off the TV, the whole room plunge dark like abyss. Next thing I feel as she pull the duvet from me gentle, I wonder why she come my side comot duvet when the whole other large part of the bed and duvet dey free for her. my entire body shake when she climb on top the bed, ontop me.

She kneel, straddle my legs, her head rest for my neck, her soft bare breasts press against my chest. She raise the duvet cover us both.

Her body cold from the pool, soft like foam, contrast my own warm skin—only her thighs hot as dem squeeze my legs together.

Oboy, my preek turn steel, temperature rise, breath short. Damilola no talk, she just dey there ontop me dey breath hot on my skin. Then, she kiss my ear slow, flick her tongue inside my ear, lick down to my neck— I wan perish.

Tension peak. Wetin I go do? My Oga warning scream, but my erection loud pass am.

My hands slide to her ass—omo, e soft no be here, round and firm like ripe pawpaw. From ear to neck, her mouth trail fire, then reach my lips, we kiss deep, tongues dance wild, biting soft.

“God punish warning,” I tell myself as my hands roam her body, slip under her nightwear down. She sit up, put hands on my chest, begin rock her pussy and nyash on my groin slow-grind, with mad friction.

I wan mad, I roll her over, mount ontop her, I drag her pant comot like generator rope, she pull my shorts and boxer down with force. My hard penis stand out, throbbing hard but I suspend am, I get more urgent matter to handle.

I take time begin kiss and lick her belle go down come  to her navel, still go down. She spread her leg open, raise her knee up. Damilola clean die! Especially with the fact say she just swim finish.

I position well so that I fit dey use my finger dey tease her toto, small touch wey I tease her clitoris everywhere just liquidate. Then as I put my tongue for her toto the kind sound she make I know say I don win 100-0.

Written by DND

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 5584 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .
error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics