I first look the man make he no be like say I no hear wetin him talk well well. I look Alhaji too make he no be say na only me hear the thing. Alhaji just siddon there dey smile dey follow the man nack Hausa language wey dey make me dey confuse say...
















