February 18, 2026

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 3)[18+]

Home » YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 3)[18+]

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 3)[18+]

Na the solid energy my Oga use dey move eim hips surprise me pass, I no know say the man get that kind energy with eim innocent face. I sure say he no dey fuck madam like that, if not she no go dey come work after this kind drilling.

From where I stand dey watch dem, I dey hear the wet sound of her toto as eim penis dey slam in and out. The clapping sound pass speaker for party. And the sound mix with her moans.

“Fuck me sir…. Segun fuck me” I imagine the kind wet she go don wet there.

After some time, he straighten up, I quickly shift small, I think say he don finish, I no know say he just dey start.

He use two hands grab her butt cheek tight like say she wan escape, he divide her buttocks apart, begin thrust deep inside her dey pound her like say he go collect performance reward at the end.

The slapping sound their body make as e dey jam each other nearly deaf me… For where I stand, my preek sef begin stand. Two of dem just dey fuck like animals wey no get shame.

The air thick with smell of sex and sweat. Oga smack one cheek of her ass, the flesh jiggle, she scream louder. Na then I notice say Damilola get big nyash oo. And e go soft because of how e take dey bounce well.

I wonder why I never notice her nyash before. Maybe na because of how she dey always form church girl. But with the way she position herself dey collect doggy you go know say she be bad girl, all that church girl na camouflage.

Church girl wey dey shout “Segun…. Fuck… Según…..fuck…..Segun” I hear when she tell my oga to fuck her like say tomorrow no dey.

I bin wan leave dem, go back like say I no see anything but I say nooo…. if to say na this man catch me…he go blow whistle, with the way he just dey mark me for the whole place. At least make I use this one tame am small.

I turn fully make dem see me. Damilola dive under the table go hide, oga just stand, two hand for mouth dey look me ….eim preek still stand dey shine with her juice….. I just tell am sorry come turn around comot.

Throughout the remaining part of that day, my oga no comot from eim office. When Damilola sef comot, she just dey avoid me like say I be sickness.

Me sef I no send her. later, she take permission from manager say she no dey feel too fine say she wan go house. Immediately manager grant her permission she comot.

That night my oga call me for phone, he first ask me if I tell anybody wetin I see for eim office, I tell am say I no tell anybody. Na then the man begin tell me say both of us be men, say make we handle am man to man.

He say I dey free to follow any girl wey I like for the shop say no be anything. The same man wey no dey ever give me space for shop. The man just change mouth dey talk sweet things.

I laugh for my mind say na because say I catch am. When he talk all eim talk finish I tell am say no problem say we be men say make he relax say wetin I see go remain between me and him.

Aswear na from that day the whole advice and close marking stop. Me and my oga come dey close sotey every other worker surprise, even madam sef shock as me and my oga take dey relate.

Our Oga wey no dey shine teeth with anybody go always dey gist ball and politics with me…. sometimes the man go buy beer come give me. Other guys shock.

Na only Damilola know where our closeness start from, and me and her sef come be like cat and rat because shame no gree her as I don sabi say all her church girl thing na code. The clapping sound of her ass dey ring for my head like Christmas carol for December.

The one wey off me na when my oga begin give me update on each of the girls, the one wey don marry, the one wey get pikin, the one wey dey do olosho, the one wey dey easy to fuck.

Na that time I know say the man don sample plenty of dem. He even set boundary for me say I fit follow all the girls but make I leave Justina and that Damilola for am, say those two na eim private property. Laugh wan kill me!

Na that time I know say I don get free hand completely but I no still run anything, my plan be say I go begin sample dem when e reach close to when I go finish my training, so that even if I go cast at least e go be almost the time wey I wan comot.

One of those wild nights for shop, my colleagues begin play one crazy truth and dare game. I no gree follow them, I tell them say I no dey like that game. I dey where I dey for my machine when person just wrap hand round me from back press soft breasts for my back.

As I turn around to look who the person be, soft wet kiss land for my lips. My body shake. The rest of the girls and guys begin shout dey clap. Na that time Ajoke the girl wey kiss me, explain say she pick paper wey say make she kiss person wey she like, na why she come kiss me say na me she like.

Underground, me I like her too. Ajoke set die, nyash like heaven, breasts like earth. She follow for one of the girls wey my eyes gum for.

But my problem be say Ajoke too wild, even my don tell me her matter say she be confirm runs girl. E no get cloth wey she wear wey no dey show half of her breasts, or her thick thighs.

The kind big cars wey dey come pick her for evenings and lunch break sef, you go know say she dey street. I no ever think say she go ever reason my matter.

After that night everybody begin call us husband and wife, even my oga and eim wife hear about wetin she do.

But I know say for all the girls wey dey call her my wife, I notice say no be all of dem dey happy especially that girl wey I sight with mighty nyash the first day I come the shop. Lizzy know say I dey always look her nyash and na why she no dey ever sit down one place for shop.

That girl carry overload for back and me wey like nyash die anytime she stand naso my eyes sef go stand until she sit down back…….

One Thursday evening as we dey prepare for Friday exhibition, Lizzy come meet me say she go like make I dress her the next day for the exhibition. As she tell me finish, I tell her say make she wait first make I ask Ajoke.

Others wey dey there begin dey laugh dey tease me say husband and wife. Lizzy face just change she turn waka go. I know say she dey vex but that wan no concern me. Wetin concern me na the mighty nyash wey dey roll for her back as she bin dey waka go.

Normally na me dey dress Ajoke as I never sew anything wey I go display and we dey always take first most times because as skirt wey I be, I sabi woman things wella, I sabi pick cloth and the girl sef girl well.

That evening as Lizzy tell me, i go tell Ajoke say Lizzy beg me say make I dress her. Ajoke no even send, she just say make I no worry, say make we go ahead. Say she go still win us.

That Friday afternoon, as I come back from school, me and Lizzy begin select from the clothes wey she don sew since she come the fashion house…

I finally pick one short Ankara gown. Lizzy say she no like the gown, say she sew am when she just begin learn work. I convince her say the gown dey okay say make she go wear am make I see.

She go inside the changing corner go wear the gown….as she step out my eyes wan drop the way the gown, hug her body come outline her whole curve perfectly. I tell her make she turn around, as Lizzy turn around I no know when I murmur Jesus Christ!

The gown raise her nyash up, come hang am like say invisible pole dey under dey support am. Her nyash guide like mad! Lizzy sef know say I don off, she begin whine am dey dance to music wey dey play for the shop mp3 player.

I go around her, look some places, I tell her places where she go make adjustments for the hand, the neck, the hem and the waist of the gown. As I dey check the back I look her nyansh again fuck! This girl carry weapon.

Lizzy quickly run the adjustments, then we pick the shoe and bag she go use. All that time, Ajoke just dey tease us say she go still win us.

As time reach for the exhibition later that evening me and Lizzy find one corner wey get mirror and table where she go dress, as I wan comot make she wear cloth she say make I no worry say make I stay say after all I be her dresser. She first comot the Jean trouser wey she wear remain only pant.

My eyes shine red as I see her thick, bulbous ass. Aswear cloth dey cover things. For my life I never see her kind perfect bunda before. Not even the excess load Aunty Kate carry behind her near Lizzy size.

I pity the black panties she wear as e stretch from one end of her hip to another. The underwear no even cover half of her ass cheeks. When she comot her top, I no too look that one because her breasts no too big…. Just average breasts.

My penis stand straight for my trouser dey throb like detective. Lizzy use corner eye dey look me from the mirror and anytime wey our eyes jam she go just smile one yeye smile tell me say make I comot eye before I go blind. Me wey don already blind.

For my mind I say if she wear the gown my body go calm down, next thing Lizzy chook hand inside her tote bag comot another underpant, my head wan burst, I tilt my head look the other side of the hall where people plenty, I whisper tell her say make she no try am.

She burst laugh tell me say she no wan wear this pant say na this other one go free her nyansh to shake well inside the gown and besides say I be her dresser, say na me suppose dey dress her.

As she dey talk naso she begin peel the black panties comot from her body, I nearly mad, I no even wait to look, I quickly throway face dey look the other part of the hall.

My mind tell me say make I comot from the corner before I put myself for trouble, another mind say make I stay look finish.

Written by DND

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 4 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics