January 28, 2026

Yeyegist: January Confession (Chapter 4)[18+]

Home » Yeyegist: January Confession (Chapter 4)[18+]

Yeyegist: January Confession (Chapter 4)[18+]

The following morning my entire body just dey sweet me one kind sweetness. The corner fuck wey me and Khadijat fuck that new year night still plaster for my head like say e just happen, with the arrangement wey me and Khadijat don make say we go continue from where we stop when my babe comot go work.

Nothing I no imagine for my head how I go take fuck her that morning.

I first drive my babe go drop her for her office, before I use speed rush go back home. As I reach house, I plant my ear dey wait for any sound of knock for my door still gum myself for window dey expect.

Two hours pass I no see Khadijat, na only her sister Mummy Sadiat and their maid I see. Normally Khadijat suppose don come out come fetch water or do other things. I carry phone dial her number wey she give me, the thing say the number no dey reachable. Instantly my body begin hot. I say which kind disappointment be this one like this.

The next time I sight Mummy Sadiat again as she waka come outside, I say if I remain Inside dey imagine I fit explode. Naso I quickly go outside go meet her. I first greet her well, she say she never see me this new year, both of us laugh, I ask about her husband and children she say dem dey fine.

She just fine one kind fine that morning wey remind me of her sister. After I ask of everybody finish I come ask her say I never see her sister that morning…. Mummy Sadiat smile before she tell me say Khadijat get emergency call say she rush go back to their village for Sokoto very early that morning. My heart knack gbim!

She explain say e get one money dem dey collect for their place say they call Khadijat make she come do verification. I nearly fall. Which kind verification for Jan 2nd. I no sure say I don ever dey disappointed for my life as I take feel that morning.

Even mummy Sadiat sef notice as my body change color. She ask me wetin happen. I quickly lie tell her say e get one northern job wey Khadijat bin tell me say she go update me about. Normally lie no dey finish for my mouth.

Mummy Sadiat laugh, she tell me say make I no worry say she go give me her number later make I talk to her. she no know say I get her sister number and I don even fuck her.

That moment, I no know if na signal mummy Sadiat bin give me but e get as she just dey whyne her eyes dey smile, with one kind flirty laugh. On a normal day if na another person I for don carry her enter house go fuck her, with the kind conji wey dey my body.

As she waka dey go, I look her behind for the palazzo trouser wey she wear, omo this woman gather nyansh. But then my whole mind just dey for Khadijat matter.

As I enter my apartment I just dey hiss with vex, why Khadijat go do me like this. Aswear I never prepare for fuck the way I take prepare my mind that morning to fuck her.

The sad part be say I know say I no go see her again until Dec, because na only that time of the year she dey come.

And me I don plan say I go move comot from this compound this year. If to say I know say things go be like this I for calm down fuck her well well that night. Now my whole body just dey without any hope for toto.

After some time, I say make I drive enter town cool my body, since my office never resume work and house dey dry. As I wan open door, person knock my door. Aswear na Khadijat still come my mind, what if na prank her sister just dey play me and she still dey around.

When I open door na mummy Sadiat I jam for door, where she stand with one tray for hand…. E get plate wey dey inside the tray wey dem cover with bowl. I smile thank her, as I wan collect the tray from her, she say make I no worry say she go help me drop am inside.

Na as she pass me enter inside my eyes clear for wetin she wear. For my mind I say jesus! no be iyawo Alfa Ahmed be this again.

Exactly the same kind of short lingerie wey Khadijat wear the previous night na wetin Mummy Sadiat wear. The worse thing be say, her own na lace all through, she no wear bra under, I see her full big breasts with giant nipples under the lace lingerie and white panties.

Shock no gree me move. I look the door look her again as she dey drop the food for the small stool for my parlor. Wetin be this! I wonder how she take waka like this from her flat, then I remember say her neighbor them don travel go village since Christmas and nobody else dey the compound.

Besides I sure say na the back door she pass come because e dey very close to the quarters where I dey stay.

After she drop the food for table, Mummy Sadiat ask me if I wan comot, I first stammer well before I manage tell her say I bin dey bored so I wan enter town small stretch body, feed my eyes.

She smile say make she keep me company. I look her from head to toe… I open mouth to talk but nothing comot. I know say the only company I fit keep with her at this point na fuck. As I dey look her, na Khadijat I just dey see.

I know say this woman don dey give me eye since but haba! No be just after I fuck her sister the previous night.

I smile, my eye just glue for her bress like say dem give me military order make I no shift gaze, Mummy Sadiat sef know say I don melt. I quickly ask her about her children Sadiat and Khalif, she say dem dey house with the maid.

That one na one small girl wey never sabi anything.

Mummy Sadiat ask me if I don eat that morning, I tell say I never chop say I bin plan eat out, she smile say at least she don bring food. She say make she go kitchen go bring spoon make i eat. I no even fit talk I just dey look her.

She waka go my kitchen like say na her house, anyway na her house after all her husband na my landlord. I just stand dey look her, my penis don already hard between my legs.

When she return with spoon, she say make I come eat before the food cold. I just lost dey look her, my eyes no comot from her bress inside the lacey lingerie. E get as she just dey do body like earthworm.

She say make I come sit down beside her, I look her fresh thick light skinned thighs as she sit down, I remember as I take fuck her sister the previous night. How I go fuck two sisters within hours. Worst of all, a married woman.

As I sit beside her, mummy Sadiat wrap one hand round my neck, she just dey very intentional with her game and e off me. Shame no gree me eat the food sef, she laugh tell me say shey I want make she feed me as she dey feed her children. I just dey blush.

Aswear na her bress I wan suck. I adjust for the chair, tell her say I no dey comfortable, say she be another man’s wife.

This woman laugh tell me say make I first prove myself to her say I be man before we go dey talk of another man’s wife.

That talk enter me, I just move closer wrap my hand around her neck, pull her against my body. The moment our lips meet, e get the kind peppermint flavor I perceive for her breathe, for my mind I say oboy, this woman prepare come for me. like play, the kiss begin serious, we begin chop lips dey move mouth aggressively like say na attack.

As we dey kiss I carry hand gently go her bress I squeeze am inside the lace nightie, soft light moan escape her lips. Mummy Sadiat sef no sleep, she sef take hand dey rub my penis over my trouser. That time my penis don hard like hammer inside my pants.

Then slowly she unzip my trouser, fumble with my boxers until she comot my stiff penis out.

Our mouths still dey locked together as she stroke my penis from tip to base, she use her hand feel my length and thickness, then she come whisper tell me say my penis big. As she talk am I squeeze her left nipple hard, wey make her squirm.

Then I begin struggle to fold her nightie up. Na she help me quickly pull the lingerie over her head, oboy her bress na case study, two mighty round flesh with big rough nipple at the point like tennis balls.

I quickly kick my trouser and boxers comot from my leg, kneel down for her front, I put her breast for mouth while I trace my hand go her laps, she part her legs open, make I fit see chance put my finger well. Omo I doubt if the three Hebrew for bible fit endure the kind heat my hand meet between her legs.

I push one of my fingers deeper shift her pant until my fingers touch her pussy, her whole body shiver. I tickle her vagina with my fingers. Mummy Sadiat begin dey hiss dey moan full my ear.

I push three fingers inside her pussy, curl am gently inside her. As I dey do that one I still dey attend to her breasts inside my mouth. E reach when she quickly push my hand away then she comot her pant quickly with speed of light.

As she off her pant, she spread her legs wider, her whole toto just open mouth dey look me. I move my fingers back inside her wet pussy, her toto grip my fingers as I push two fingers inside her this time, begin tickle her again.

Mummy Sadiat moan turn to cry like say na real cry she dey cry, I curve the two fingers go up until I locate her G-spot, I begin tease her there fast. She grab the throw pillow, close her eyes tight, her mouth open like say she wan swallow me.

I no stop, I continue dey tickle her G-spot still dey use my thumb dey circle her clitoris, until her body begin shake. Na better shout she take announce one kind orgasm wey me sef I fear.  Even after I comot my fingers wey she don cream with her juice, I notice say she still bin dey vibrate.

Unlike other girls wey go just collapse when dey climax, Mummy Sadiat adjust herself lie down for the chair, open her leg yakata, she grip my preek begin drag am inside her wet pussy.

I raise her two legs up, hang am for my shoulders, then i lean over her, use my dick massage her hot wet pussy lips before I push my dick inside her pussy. As the head of my preek enter naso the whole body follow enter.

Mummy Sadiat scream, as I thrust the first one, she stretch body, raise her nyansh up from the chair, e sure me say her husband penis no reach my own.

Her pussy wide but me sef get thick dick so I full her wideness well. The moment I enter her finish I begin pound her toto hard, even me sef shock for the way I take dey bang her like say na me marry her. she shake her head tell me say I don enter too deep say make I do gently.

I slow down start to dey move my hip back and forth gently, until one time I just pick pace again suddenly, begin pump her hard. The more I dey slam her, the more her toto dey wet.

Mummy Sadiat comot her legs from my shoulder, hang am for air dey wail like say person die for her village, I continue dey fire.

I fuck her like that for straight fifteen minutes wey she use shout full the whole compound. Her second orgasm hit her like tsunami, her whole body convulse as current of pleasure take over her whole body, this time na full tank of squirt she release, her entire body just dey shake.

Mummy Sadiat raise herself up, pull my head to her face begin kiss me, we kiss another round of aggressive kiss before she turn over, kneel ontop the couch, rest from her head to her breasts ontop the couch, she curve one kind bad arch for the chair come raise her nyansh up, e come be like say her nyansh hang for air.

I use speed dive go mount myself behind her. The sight of her big nyansh off me, I first grab am tight, squeeze am well, I no know as Khadijat nyansh for be but this one go well.

The wetness of her toto make my preek enter her pussy one time as I push my penis inside her from behind her.

Mummy Sadiat make small sound as my penis enter her, thank God say I get fat long preek because I wonder how I for embarrass myself with this her fat big nyansh. I first begin with slow thrust, dey go in and out slow like say I dey master my movement.

E sweet me how her large soft nyansh bin dey rock my waist as I drill her slowly.

Small time she begin fuck me back, dey bounce her nyansh for my hip. I just hold her hip dey guide her as she throw her nyansh back and forth. I allow her freestyle for some time until when I notice say she don dey tire.

As she slow down, I activate my killer mode. I grab her waist with my two hands, begin slam my dick inside her mercilessly. I fuck her sotey she begin speak wetin I no understand. As her soft nyansh dey bounce back dey knack my waist, naso me sef dey apply more force dey pound her more till she begin howl like wolf.

I sure say her husband never fuck her like that before, she tell me say make I promise say I go dey fuck her, omo I no know when I promise her. She part her legs open small, I quickly comot my hand from her hips, place am for her back, take am press her down, start to dey thrust harder, that time her pussy don hot like say dem light firewood inside her.

Until e reach when she no fit take am again, Mummy Sadiat pull herself from me, fall for the chair dey pant like bushmeat wey escape hunter.

E pain me as she disengage because I don already dey very close to my finish. She sef know because my penis just stand erect dey throb angrily. Mummy Sadiat quickly put spit for her hand, grip my cock begin stroke my penis until I splash hot cum for her face.

Aswear na as I cum I remember say na person wife I just fuck finish, na then I even remember Khadijat again. aswear fuck na bastard!

Mummy Sadiat tell me say I be beast, the compliment burst my head. At least now she don confirm say I be man. Before she comot she give me her sister number and her own number too, she tell me say anytime I dey feel bored make I just put call.

Then she ask me if I wan still comot, omo that time my whole body just weak I tell her say make I eat first then I go know wetin I wan do next. She laugh tell me say if I eat finish, rest small, make I call her, make we continue from where we stop.

Written by D.N.D

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 682 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics