March 18, 2026

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 7)[18+]

Home » YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 7)[18+]

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 7)[18+]

The excess toto that period come be like say na punishment I dey serve. My body sef no come even be my own again.

Because as I dey attend to Lizzy, naso Ajoke dey collect her own fuck.  Aunt Kate for house no dey gree my penis stay inside boxers upon say her husband dey around and for school me and Deborah still dey knack ourselves inside the vice principal office.

Everything na coded movement, sneaky and risky but na that risk make am sweet pass.

But I still make sure say I no carry any of dem come my house. I maintain the lie for Lizzy and Ajoke say I dey stay for Corper’s lodge with plenty NYSC boys, say I no get privacy there.

All that lie na for make dem no go pour sand for my garri with aunty Kate o! Ajoke complain tire say make I go rent house, I tell her say e no need after all I go soon finish service and I go comot from the town.

Me and Lizzy turn the shop toilet to our meeting point. The toilet small die, two bodies no suppose fit inside, but e dey do us if e reach for us to fuck. That girl na fire, If to say that small toilet mirror for shop fit talk wetin eim eye see for that toilet, market for don gather hear testimony.

Lizzy no dey dull. She go just signal me, or sometimes she go just drop one short text or she fit just waka pass, brush my hand small, whisper, “Toilet.” Inside my ear. My penis go begin jump before I even reach there.

Immediately we enter, we go lock door begin fuck immediately. Na everyday we fuck we dey fuck like say na our last day. Fast, rough and hungry. Sink go shake. Door go vibrate. If person knock, we go freeze.

That freeze self na partial freeze because I go still dey thrust small small. After everything, Lizzy go arrange her cloth, look calm like say nothing happen. Nobody ever suspect us because of Lizzy coordination. Na wetin I bin dey think that period sha.

Ajoke na different character entirely, that one no get shame. If we dey night shift together, everybody for shop dey always know say we go disappear go fuck. Sometimes na for one dark corner for the compound of the plaza we dey stay smash.

Or sometimes we go run am inside my car. Ajoke no dey coordinated like Lizzy at all, if we fuck finish enter shop back, she go begin dey gist the other workers how I take perform, say I be grand fucker.

I thank God say Lizzy no dey do night shift with us, because Ajoke loud mouth for scatter my formation.

When Lizzy apprenticeship finish, she tell me say she wan travel go start her fashion business for her hometown. That news hit me somehow. The day before she travel, she come visit us for shop, she whisper for my ear that afternoon, her voice low like say na crime: “You will spend the night at my place” Omo my head spin.

Since me and Lizzy begin knack, all our fuck na sneaky one for shop toilet, she no dey ever gree say make we go lodge for hotel, she say she like all the quickie we dey do.

The thought say we go fuck ontop bed just dey very strange. I no ask how she go take clear her roommate. I no even wan know. Before she comot from the shop later that evening, she remind me again say make I no forget.

I land for her house for night, the compound bright light shine waaaaa like say dem send am to identify me.

My heart hammer as I knock her door soft like person wey no get bone for hand, each knock loud for my head pass wetin e be for outside. What if na set up say Ajoke or any shop girl dey with her? I no trust all this wayo wayo new generation girls.

The door open small-small, Lizzy chook head out look me, she tie one yello anakara wrapper wey no fit hold her body well-well, her thick lip bend with smile as she sight me.

“You are late,” she tease, before she drag me inside with hand wey send current straight inside my belle. Na hand she pull me, na my penis feel am.

When I enter inside, the room small like police cell—bed jam wall, one mirror for wall dey show our twisted shape, clothe full inside one cloth rack. Her neighbor radio sound dey enter through thin wall from the next room.

Lizzy lock door with sharp click, like say she dey seal our destiny. We no waste time with sweet talk or romance. Tension wey don build the whole day. She push me for wall, her body press my own, her breath hot for my neck, my blood boil hot.

Her hand roam like thief, dey unbutton my shirt fast, nail scratch my chest but the pain sweet me.

I grab her waist, pull her closer, our lip crash— e no be like kiss. Teeth dey fight, tongue dey battle, e be like war. But under the heat, fear twist inside me like snake, how long I go fit go with Lizzy that night?

My body don tire from the fuck I fuck Deborah that afternoon for vice principal office. That ogabnje take style lure me enter the office say vice principal say make I give her file, as we enter na eim she begin hala say I must fuck her that afternoon, say she don notice say I don dey avoid her.

Nothing I talk, Deborah no gree free me, until we finally agree say we go just do one round. Aswear I no know as we take fuck for almost 40mins.

Lizzy break kiss, she ask me if anything dey sup, I answer quickly say nothing. I no fit open mouth tell her say I don tire, she go dey very disappointed, because as I see her, she prepare for this fuck.

“Lie down,” she command me, push me for bed. The bed spring cry as I land. She untie her wrapper with slow motion, dey whine her body. Her wrapper fall for ground reveal her naked body, breast full dey rise and fall with life, hip wide like try pan, skin shinning under weak bulb like black diamond.

Lizzy climb on top me, straddle my thigh, her hot place press my hard penis through my trouser. “We will fuck all night” she whisper, dey grind slow, the friction send current through my body.

I groan, my hand grab her thigh feel the muscle tight under my palm. “Try me na,” I shoot back, my voice rough, but inside tension full my body, what if I no meet up.

Lizzy finger work my belt, yank my trouser down with force wey make me gasp. My preek jump out, e don already dey throb, and I still dey feel small underground pain from Deborah pussy attack.

She wrap hand around am, begin stroke am, thumb circle the head. She whisper inside my ear say she dey always like as my penis dey always dey hard when you need am, but say she wan see my hardest hard that night.

The word send shiver down my spine, for my mind I say God abeg o, make my preek no go break this night.

As she dey stroke me naso my penis dey breathe, dey throb between her fingers dey harden. She say make I beg her, for my mind I say see as this girl dey use me dey act film, abeg make we stop all this drama fuck the fuck wey we come fuck.

As I try raise her up, she stiff her body, squeeze my penis, asay make I beg her to fuck me. Omo fear grip me, abi this girl do me BDSM? I push up for her hand, whisper rough: “Please lady Lizzy… fuck me.”

She laugh low like ogbanje, the sound vibrate the room, then she drop her mouth go down.  Her tongue swirl the head of my dick, she lick my preek cap, lick the tip, lick am down to my balls, still dey stroke am gently.

By then my rod don hard like say e wan explode, as she put my penis inside her mouth, I pump my hips up from the bed. She begin suck me fast, dey move her head up and down, dey suck with one kind speed wey make my eye blur. Slurp-slurp sound fill the air, dirty and sweet.

I drive my finger inside her hair, try guide her movement, but she slap my hand comot. She growl around me, the vibration nearly finish me.

I carry one of my hand go her breasts, omo as I locate her nipple I think say na olumo rock sample she gum for breasts, I hold her giant hard nipple, squeeze am between my fingers, she moan with my preek inside her mouth, I continue dey tease her nipple, I know say she like am as she increase the speed wey she take dey suck my penis.

Lizzy release my penis just when I don already dey jerk my hip from the bed, dey anticipate one grand climax.

She crawl up my body like leopard. position herself above me, her wet entrance tease my tip. She sink down slowly, inch by inch, her wall grip me —tight like leather. We moan together.

“Fuck, you’re so thick,” she gasp, she begin rock her hip, grind back-forth like magic. Then she begin bounce ontop me, up and down.

If you see as she take dey carry her big body dey go up dey land ontop my legs, na that night I feel the real weight of Lizzy, or that thing we dey do for toilet na child’s play. I quickly use my hand hold her hips so that I go fit control her movement before she paralyze my leg.

Small time I grab her nyansh cheeks, spread am apart with my two hands begin fuck her with speed from under.

As I dey pump her from under naso she sef dey bounce ontop dey meet my thrust, her sweat pour full my body like rain. The sound of my body as e dey slap her nyansh full the whole quiet house like drumbeat of sin.

I wonder how her neighbor go dey feel as she dey hear us.

As I dey fuck Lizzy, she just dey wail full my ear. Her big nyash slap my thigh with each move. My hand squeeze her full, heavy breast, I pinch and twist her hard nipple till she cry. “Yes! Harder!” I continue dey slam from beneath, her voice rise, like choir girl wey dey hit high note.

I let her bounce hard ontop me. Her huge breasts swing for my front dey confuse my view, I no know if na bress or na jangirover. Lizzy sef bounce ontop with one kind energy wey I for swear say she no fit get.

Small time, she push me, turn around make she ride reverse, her hands on both sides of the bed, her nyash bounce up-down with thunder clap wey fit wake dead body. I hear as her neighbor stir; I hear hiss, sigh, door creak near.

The tension and thrill say people dey hear us fuel me, with one kind speed wey I no know where the energy come from, I begin drive enter her too from under. My two hands hold her waist tight dey shove her up and down my penis till she begin cry like say na flog I dey beat her.

Her sound turn me mad. we switch position, I position her for doggy. First time I dey see that her nyansh wide, round, soft nyash arc ontop bed. Mere looking as her nyansh take set, my whole body shake like person wey comot from cold water.

I mount behind her between her legs, I use one hand guide my penis inside her wet swollen toto while my second hand hold her hips. I begin jam her with full force.

As her nyansh soft, naso e dey shake with each thrust when I slam her. Lizzy ringtone enter loudest volume, remain small e be like say na microphone she dey use shout, I come dey wonder say so na all this noise she dey swallow for shop when we dey fuck for toilet.

Omo e sure me now say all her neighbors dey hear us. Thank God say she dey always control herself for shop o if not I for don cast since.

Na her next door neighbor I bin dey pity pass, only the kind loud sound her nyansh dey make as e dey slap my body fit no make her sleep, talk less of the noise Lizzy dey make and the things she dey talk full the whole room.

She say make I fuck her harder, make I pound her, make I destroy her toto with my penis, I nearly bust laugh. Aswear I no know say Lizzy sef wild like this, that limited toilet fuck dey always make me think say she be one soft girl.

She bury her face bury pillow try muffle scream. “Oh God yes! Fuck me like that!” she howl, her voice break through, like choir of pleasure. That night no be hide-and-seek. We loud.

Walls hear everything. Even mattress complain say eim never see this kind activity. One neighbor cough outside like reminder say compound still dey awake. We no send.

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 6 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics