February 25, 2026

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 4)[18+]

Home » YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 4)[18+]

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 4)[18+]

Thank you for engaging with our content and buying our stories on Selar. We appreciate your support.

_______

As she comot the pant finish, she bend down to wear the new one, omo if you see thick toto wey I sight between her thighs when she bend down, raise one leg to wear the panties. I throway my face again.

By then my penis don hard strong, one mind say make I just go chook the head but when I look the crowd for the other side of the hall over twenty persons anybody fit just stroll enter that place. Besides this girl fit just dey tempt me, if I near her she fit wire me slap, embarrass me.

Na only God know as I take hold myself comot my eyes dey look Ajoke where she dey with her dresser Damilola, the girl wey my oga bin dey fuck. Pant wey Lizzy change into na confirm G-string, the thin rope disappear between her massive ass cheeks.

She tell me say make I come wear the gown for her. I tease her tell her say make she wear am herself, say anything wey make me near her na my penis go enter her pussy. Lizzy burst laff come ask me if na new thing?

Omo I pretend like say I no hear wetin she talk, I smile tell her make she dress say I go dey look if anybody dey come close.

Lizzy wear the gown—Kai the gown fit her ehnn with the new form wey my adjustment give the gown. She shake her body, come tell me say make I look if her nyash go shake as she shake her body.

She do am again her nyash shake like something wey no get stamina. I laugh tell her say e shake well. I go her front, as I dey adjust the neck line she just dey look me straight inside my eyes. Aswear the thing no gree me concentrate but I just do like say I no notice her.

Then I tell her make she turn around say I wan adjust the back of the cloth, she turn around face the mirror, I go behind her begin help her adjust the back.

Na eim Lizzy just rest hand for the dressing table, push her nyash back take am jam my preek. Our eyes jam for the mirror. My penis nearly bore hole tear my trouser. I hold her hips with my hand steady myself.

She ask me if I keep knife inside my trouser wey dey chook her nyash, I laugh tell her say spare wey I go take chook her if she no behave, she laugh tell me say e better make she no behave make I chook her….both of us laugh.

I come whisper beg her say make she stop make I fit concentrate. Lizzy laugh tell me say make I dey do like say I no like her kaka but I go dey look her backside everytime like say I forget something for her body.

I smile continue dey adjust the cloth, even as she dey whine her nyansh for my penis side. She use her nyash line my penis come laugh tell me say see as I don hard like pole and I dey form holy. I tell her say if not for say na shop I for don fuck her five rounds.

Lizzy laff again say even if na shop nko, say na me no wan fuck her, say I just dey give excuse.

Again, I pretend like say I no hear her. No be me this girl go put for trouble. I adjust the cloth finish, as she sit down begin apply makeup, I rush go outside go collect fresh breeze, before multiple erection ruin my penis.

I go play with Ajoke small where she dey, na then I notice say she no dey happy say I no dey with her, she wrap her hand around me put face for my chest tell me say she miss me o. I laugh tell her say next Friday say we go dey together.

By the time I reach Lizzy back she don finish with the makeup, for my mind I already know say na we go win because I don see others and dem no reach Lizzy.

As Lizzy get up carry one leg to waka na eim she call me say make I come help her do something…. I near her, she whisper say make I help her put hand between her nyansh adjust the strap of the panties say she no go fit do am because of the nails wey she fix for finger.

For my mind I say which kind wahala be this, I tell her say make I go call person wey go help her, she pull my shirt back say make I do am myself.

She no even wait make I decide before she begin use one hand fold the gown up take the second hand hold the table bend small.

I first hold one of her ass cheeks away from the other. Lizzy nyash big and soft, my hand no even grab half of one of her ass cheek. I slip two fingers between her ass cheeks until i locate the string, she say make I pull am adjust am down to her pussy side, say na around there the string twist.

My penis don hard full my boxers wan explode out. As I dey pull am dey slide go down my knuckles rub her pussy region, na then I realize say Lizzy don already wet soak.

I intentionally do am again, make I confirm her wetness, as my knuckles touch her pussy lips again, she hold the table tighter. Her body stretch, I look her for mirror see say she don close eyes dey bite her lips.

Omo this girl don wet her whole inner thighs. I lean in press my erect preek for the divide of her nyansh, whisper inside her ear, ask her why she wet like that.

The way she chuckle come moan as I whisper inside her ear, you go know say she no get herself again. she tell me say na wetin I do her.

This time, aswear I no fit hold again, I press her back down for the table, use my free hand unbuckle my belt, within seconds I don free my black monster cock.

My penis stand proud, dey pulse like say e get eim own heartbeat of its own.Lizzy giggle, look my face for the mirror, tease me say why I come dey waste time since. I no even stop to think wetin go happen if dem catch us.

I hook the string for my finger shove am one side, she quickly open her thighs wider as I push my cockhead inside her wet pussy. Her energy burst like fuel pump.

Her toto grip me like wet fist, hot and tight. Lizzy grab the table tighter, she let out one silent moan, our eyes jam again for the mirror. I push the remaining of my long penis inside her, every ridge of my penis drag against her inner sensitive skin until I punch deep.

She struggle with the tight gown, fold the gown for her belly come brace her second hand for the table balance herself well.

I hold her waist tight with two hands, my fingers sink inside her soft flesh. I begin slam hard, in and out of her with speed.

Her eyes roll back, mouth open in silent scream. The friction hot like fire, every slide of my cock inside her send sparks to my spine. Just few seconds of thrust her juice don soak my cock. Lizzy toto sweet like mad.

Toto wey I dey fuck wey the thing dey sweet me enter my head. Her nyash shake like wetin no get control with each thrust.

Lizzy begin bounce her fat nyansh back dey match my movement. My hands slide under, I grab her breasts squeeze am rough, flick her nipple hard. she bin wan begin dey moan when I quickly tell her sush. She seal her lips together take am dey fight the sound wey wan burst comot from her mouth.

Fucking Lizzy toto na one work, controlling her gigantic ass na another work entirely. Nyash wey I use two hand separate well make I fit see road pound her toto well.

The way her nyash bin dey jiggle and ripple like jelly every time my waist hit am, fear catch me say her nyash fit just roll fall for ground.

Even as I dey careful as my pelvis dey collide with her ass cheeks make our body no too make sound, the union of our body parts still make that signature nyash clapping sound wey the two dey make when dem jam but e no too sound out but the sound of the music wey dey play for background inside the shop and the noise of over twenty other workers na wetin save us.

I grab her hair gently but firm. She throw her head back small so that her back arch more. then I change rhythm to short brutal jabs wey keep me deep inside. Lizzy push back meet me, her thick thighs trembling.

I see as sweat dey shine for her neck, I know say she go need apply her makeup again. We never even knack 3minutes when my madam begin ring her bell dey call us.

Omo e do me like say make I ignore the bell, but na that time person fit catch us. As I wan comot my penis, Lizzy jam her nyansh for my hip still use hand grab my thighs firm say make we finish. For my mind I say finish wetin, see this winsh ooo.

I just force myself, pull my glistening penis from her toto. I put my hand adjust the string well, as my fingers brush her pussy again, her body shake but I no send. When I finish i pat her back tell her say we go definitely continue from where we stop.

As I dey stand for Lizzy front dey adjust her hair, she ask me if I don ever fuck Ajoke. The question shock me, I no expect am at all.  I know since say she don dey jealous since but na that moment I confirm am.

I just bone face, tell her no, say me and Ajoke never fuck. She smile, come tell me say she never see penis wey move her whole body like my own. as she dey talk my penis wey never satisfy start to dey throb for trouser.

She ask me how I see her nyash, I beg her say make she stop say she no dey make me concentrate, she tear laugh.

Na that time our manager put head inside say make we come out quickly. I say chai thank God she no catch us when I dey drive my cock inside Lizzy fat toto.

The exhibition no pass one hour…. all the noise, cheers and claps even some of our neighbors for the plaza dey always come watch us.

Finally, that Friday my madam declare Lizzy as winner of the week. If you see as this girl jump hug me, wrap her hand around my neck kiss me. Remain small I for fall with her if not for say I get stamina and I grab her nyash immediately take am steady myself.

Everybody wey dey around sef surprise because dem never see Lizzy like that before and dem see as I hold her ass.

Wetin sweet me na as Lizzy take dey tell everybody say na me choose the cloth and say na me fix the cloth too. everybody just dey praise me. dem no know say I collect toto join.

That evening as we begin prepare to close for the day. Ajoke pull my shirt, drag me go one corner ask me if I like Lizzy. the question shock me, I know say wahala don dey.

One minute Lizzy dey ask me about Ajoke, the next one Ajoke dey ask me about Lizzy, I say God abeg make I no begin cast this early. I just laugh tell her say.

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 6 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics