January 8, 2026

Yeyegist: January Confession (Chapter 1) [18+]

Home » Yeyegist: January Confession (Chapter 1) [18+]

Yeyegist: January Confession (Chapter 1) [18+]

After the whole Detty December and spending e reach time for me to travel back to the city, omo na then everywhere choke. Transport back to Lagos high like say na Russia I dey go from my village.

Money wey dey my hand no reach to transport me back and dem call me for office say my oga don dey para say make I come back or dem go replace me.

My mama say make I wait small make she sell the garri wey she fry for December say if she sell am she go give me the money.

As I dey reason how I go take travel back before I lose my job naso I just dey wonder how I go even survive until dem pay January salary because shishi no gum me again.

That afternoon as our company admin call me say oga don order HR to find my replacement if dem no see me for work the next day. I gather my things, go my uncle shop tell am say my atm get issue and emergency come up and I need rush back, say if I reach city I go send eim money back to am immediately.

My uncle sef say eim no too get but he rough something give me. I arrange say na night bus I go use. Because e dey cheaper and I go fit go work the next day.

Even my mama shock as she see say I don dey go, I tell her say if she sell the garri make she comot from the money balance my uncle.

As the journey start that night I just dey think of all the yeye things I take my money do for village. Money wey I suppose use guide for January, I blow everything ontop detty december. But then, e sweet me say this time, I fuck our village girls tire.

Because I bin carry small money come back. girls just dey hover around me like fly wey dey follow mango. Ordinary 3weeks wey I spend for village my preek work the kind work e no do for the whole year…. Toto just surplus everywhere.

Na Chioma I fuck pass, e no get location wey I no fuck Chioma, same Chioma wey dey hang shoulder for me when I still dey hunt bush meat for village. I carry better money go her mama provision store go buy plenty things one morning, Chioma begin follow me talk immediately.

The first day we knack na for bush one evening when I escort her go fetch water for our community borehole.

As we dey fetch water Chioma just dey gist me how she no gree marry one old man like that because say she get high libido, she say the man no go fit satisfy her sexually. She just dey tell me how she no like man wey no strong because she no dey tire for fuck.

I tell Chioma say she never jam, say if she jam strong guy like me say na she go run. Chioma laugh tell me say make we bet am say na me go first run. Me wey don use style see free fuck I quickly agree to the bet.

Naso we agree on amount wey we use bet …. all that time my penis don begin rise. As we dey come back from the borehole, we reach one bush path wey dey near her house, Chioma say make I help her carry the gallon down from her head say she wan check for fruit inside bush.

My mind no even near fuck at all, I just follow her for back innocently, na when we waka small inside bush, Chioma reach one big tree, she fold her skirt up begin pull her pant down say make we see who go first tire.

I first no agree ooo, I never fuck for public for my life before. But I just vibe along, make e no be like say I dey fear her. Chioma use speed comot my hard penis from my trouser like parcel, she hold the tree, bend her back, give me enough room to attack from behind.

I first rub my dick head for her pussy entrance small, but as I realize say her toto don wet already, I push my penis inside her one time. I wonder how she take wet immediately, if naso she dey always drip or e get wetin make her wet immediately.

We no even mind say person fit catch us. Naso we begin tidy fuck. I fuck Chioma doggy for almost straight 10min this gal no shake body. She just dey release low moan, until I cum.

As I cum finish, she remain for that position stroke my preek, take the head rub her toto till I hard again, I push penis inside her, begin fuck her again. The second one last over 20min until I come again, my whole body shake.

Chioma spin around face me, she kneel down, grab my penis with her two hands, begin dey suck me. I just dey whisper Jesus Jesus….that time my penis don already dey pain me. but the pain no stop me from reaching full erection again. immediately she notice say I don hard again, she turn give me nyansh again.

The third round nearly reach 30min, I fuck her sotey my eyes begin turn me. E reach when I no fit thrust again, na she come dey take her nyansh dey jam me. That third one Chioma wild no be here, she fuck me mercilessly.

When I finally cum that third time I think say I go collapse my whole body be like say something dey leave me… I come dey very light like feather dey shake like who cold dey catch. I no fit even hold myself to stand.

Na eim Chioma look me laugh wan begin stroke my preek to stand again… Omo I push her hand comot tell her say she don win….

Naso Chioma chop my money that day. E pain me ehnn but truth be told, her toto get mad stamina and endurance.

After that day naso we begin fuck like say dem swear for us and almost all our fuck na bet and na she dey win am… Na only two times I manage win and that day e be like say she fuck person that morning because as I come for afternoon, she dey tell me say she dey tired.

Me wey dey fuck her, I feel am say somebody don work her toto that day.

Me and Chioma fuck everywhere wey we see space to knack. I fuck Chioma sotey my mama sef warn me one night say I go give this girl belle if I no take time. Because na almost everyday she go sneak pass backyard come my house and she no dey everly wear pant or bra.

I fuck her for her mama shade for our village market one afternoon when I enter market to get some items. I say make I branch her mama shop greet her, Chioma invite me inside say make I follow her enter the shop.

She no even allow me sit down for the bench finish before she kneel for my front comot my penis begin suck me, I bin wan stop her but omo e get wetin Chioma dey always do with her mouth when she dey suck my dick wey I no dey fit stop her.

After she suck my penis well she comot pant fold her gown up sit ontop me begin fuck me, wetin dey always sweet me na how her toto dey aways dey wet, Chioma na Kanji Dam in human form, two seconds she don dey flow like river Niger.

And upon all the fuck e dey always still maintain tightness. Na only God know the kind mechanical pussy she get wey dey enter reset after every fuck. That afternoon, if not for the customer voice wey we hear for outside wey shout say he wan buy something aswear Chioma ready to do marathon inside the shop.

That girl collect 10 kg of my weight with fuck.

Anytime wey Chioma no dey available na Ada I dey take hold body, that one na my village guy babe, but he no know say eim babe dey flash me torch. Me and Ada no too fuck because her boyfriend ifeanyi wey be my guy dey always dey my house.

The only time wey we dey see space knack na for midnight, before morning she don rush comot. My guy ifeanyi dey always complain give me say Ada no dey like sex. Me I no know wetin to tell am because anytime we dey fuck na she dey fuck me like say tomorrow no dey.

E get one night wey Ada call me say make i come pick her from one all night church programme. I take risk that night comot from house for midnight begin go the church.

When I reach the church gate as I wan comot phone to call Ada say make she dey come outside I jam my guy there, Ifeanyi sef surprise to see me for church because normally I no be church person and I know say Ada no know say her Bobo dey for gate.

I tell the guy say I come carry my younger sister… My younger sister wey dey house dey sleep, Ifeanyi say he come check Ada, Kai I just pity the am. I shift small from where he dey, call Ada tell her say her lover dey gate, she say make I wait for her say she go first go see am before she go pass the shortcut come meet me.

Aswear na that night I fear woman. That night, after she assure Ifaenyi say na church she dey, this girl sneak come meet me follow me go my house.

This girl fuck me like say she get spare life, make noise wey even my mama dog begin fear dey bark. Before five the next morning I follow her go back to the church where she go wait for Ifeanyi to come carry her home.

Then Neche, that one na wonder lady. Me and Neche don dey fuck since but our fuck na off and on. Anytime I travel go village and she dey relationship she no go gree fuck me but if she no get any serious person she go call me come make we fuck.

For all the girls I fuck last December na Neche nyansh big pass….. that girl get nyansh wey dem fit split for four girls. Na only doggy I dey like fuck Neche and wetin dey sweet me pass na the way her round water water nyansh dey shake if I dey fuck her.

And she dey always like am if I dey spank her ass. If I wan fuck her missionary I dey divide her leg as Moses divide sea because of her thick thighs.

Neche no dey gree come my house because of my younger sister, two of dem dey do bestie. na for her family house I dey go fuck her away match…. She go target when her people no dey house, anytime nobody dey around she go call me say make I come.

I remember the day we dey fuck hard her papa come back suddenly begin call her, I wan die. That day Neche call me as usual say nobody dey house…. Naso I wear cloth rush go her place, na from parlor I first hang her nyansh for their sofa, the one wey her papa dey like sit down.

As I dey pound her naso she dey cream my dick with her cunt juice. My hand grab her ass cheek firm like say na treasure, I dey drive this girl with deep hard fast strokes next thing we hear gate open her papa begin call her.

Na that day I wish say I get power to vanish. Me and her rush enter room, she hide me under bed… Her papa say make she bring water say dem never start the meeting wey he wan go for, naso this man carry chair sit for balcony face gate dey press phone.

E no get as I wan take pass go house.

When we tire to wait naso I comot from where I hide under bed. we continue our fuck quietly as the man no gree go. Na even that time I position her for her bed, hang her legs for my shoulder begin pound her.

My preek enter deep inside her. Neche do like say she wan craze as I begin slam her Gspot. She no even send her papa again, this girl begin moan loud wey I take cloth put inside her mouth as I dey pound her. Na inside that risky state Neche hit her first orgasm for her life.

Aswear this girl do like say she wan run mad her whole body start to dey vibrate she shout one kind cry wey her papa jump up call her begin enter house say wetin dey happen she tell am say nothing say na film she dey watch, the man vex warn her say make she dey careful.

That time I don dive go back under the bed, even the voice she use talk sef if to say her papa listen well he go know say his pikin no be herself. After few minutes her papa comot. Neche tell me say make I do her that thing again wey make her craze. I fuck her again that afternoon, as I don sabi her orgasm hack position I bang her like that again until she cum two times again.

Omo my whole December na just fuck from one toto to another. And na all of them finish my money. I look the woman beside me for bus omo she sef no bad. Na her gigantic breasts I just dey sight she be like hookup girl.

Written by DND

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 1629 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics