April 26, 2024


 

Home » emeka the cso

Tag: emeka the cso

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Finale) (18+)

This loving wey dey between me and Oyin me self no believe say he fit happen like this. She dey spend money for me wella. She dey carry me enter boutique, go club. I no even sabi whether I still be Security guy again. True true, love dey blind...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 6) (18+)

For the place wey I stand put, my leg done dey shake, piss dey hold me. See as these hefty men dey jump comot for pick up. Na the one wey bone face pass first begin waka come my side. He cork him gun… kraaka! Sweat full my body, na today be my last...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 5) (18+)

As I enter my room, jump onto bed, I check under my pillow, na wetin I see? Na Oyinda pant dey there. Which kind winch this girl be, abi na which kind game she dey follow me play? I no want wahala! Make woman no go put me for trouble o. But as bad...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 4) (18+)

Shayo still dey for this girl eyes because even her movements no dey balance again. I no sabi whether I done offend am before but this Oyinda girl no like me at all, na shayo carry am come my quarters wey make am dey grab my penis like say she be...

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode 2) (18+)

Hey guys! How are you? Hope you had a fantastic weekend? I just have two things to talk to you about before today’s story. First, the planning for the party is going swimmingly well. If you’re part of the people willing to donate, I sent an email...

 

Kunle JJC: Meet Emeka, The CSO (Episode I) (18+)

Hello Ladies & Gentlemen, Just before we go into today’s story. A quick update about The Oniranu Hangout, Lagos, the date has been set, and the venue has been found, because we are not able to accommodate everyone, we are only opening the event...

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics