As I turn the wheel of the car and enter my compound that hot afternoon, the first thing wey hit my eye na the fine sleek black Benz wey park for the middle of the compound. The motor dey shine like say dem just drive am comot from showroom, body still dey reflect sun like mirror.
I slow down small, park my own car beside am, come take time look the ride well-well. Everything still dey new, tyre dey shine, glass clean.
Normally by this time my wife Nkiru suppose still dey office. So I just dey wonder who come carry this new car come my house? I look the compound again, my wife own car no dey.
For my mind I reason say abi within the three days wey I travel, Nkiru don tear new ride? Because all the time we dey talk for phone she no tell me say we get visitor. So who come be this person?
I sha lock my car, begin waka go the front door, I tell myself say na when I enter I go know wetin dey sup. As I near the entrance, I notice say the front door no close well, e dey open small, like say somebody forget to close am properly.
Cool air from the AC inside blow me for face outside. No yeye thought cross my head at first… until my chest just do gbim! One sharp feeling hit me. Abi my wife bring man come house? The thought alone make my blood hot.
I push the door open gently like say I wan sneak enter, i enter the parlor. Na there I see her for one corner of the parlor. One thick, light-skinned woman wey curl for the big sofa like say na she get the house.
Earbud dey for her ear, phone for hand, she no even know say I don enter. She dey watch something for her phone dey laugh small-small.
I stand for the doorpost, scan her from head to toe. Nkiru get plenty relatives and friends—I sabi most of them—but this one? I swear for my life I never see this face before. Complete stranger!
Definitely na she get the Benz outside, because everything about her body dey scream money and soft life. Her skin clean and clear like glass wey dem just polish.
She wear short black skirt wey cross for her thick thighs, the material climb up small, reveal fresh thighs wey smooth and heavy. The pink tank top she wear na another wahala entirely. I sight one colored tattoo for her left arm.
Bonnet for head, bathroom slippers for leg, tank top and short skirt… e be like say she don dey this house for days.
I stamp my leg for ground, do like say I just dey enter. Na then the lady notice say person don enter. She jerk, stand up, pull the earbuds comot sharp-sharp from her ear, put hand for chest they pant like person wey run race.
“Ah! Sir! You took me by surprise!” She greet me, voice soft and rich like honey wey dey melt, with one kind smile wey I no know when I begin shine teeth back like person wey bus forget.
Oboy see freshness, see height. Na immediately I notice another tattoo just above the soft curve of her breast. I force my own greeting out, but my eye no gree leave the way her big fresh breasts dey rise and fall inside the pink tank top.
Large part of her yellow, heavy breasts push out like say dem wan jump comot. Her nipples press hard against the thin cloth, two sharp points wey no gree hide.
Omo, the woman fine die. From her face you go know say she no be small pikin again—maybe late thirties or early forties, but her body still dey tight and soft for all the right places. She stretch her hand to shake me.
As I take her hand, e soft like foam, and the strong rich perfume she wear fill the whole parlor.
“You must be Mr Chika” she talk slowly, that seductive smile still paste for her face. “I’m Sandra,” she introduce herself, still holding my hand longer than normal handshake. “Nkiru’s friend.”
The name hit me like slap. Gbagaun! Nkiru don too talk about this her university bestie wey dey China. The same Sandra wey she dey always praise say
“My girl too fine, my girl dey make money for abroad.” E strike me say all the time wey my wife Nkiru dey talk about Sandra, I never ever ask her say I wan see Sandra picture before, maybe I for don sabi her the moment I enter.
I smile. “You’re welcome.” E shock me how i come dey blush for my own house. “Nk has told me a lot about you” I finally talk when I no see anything to talk
Sandra still hold my hand, they look deep inside my eyes like say she keep something for my eyes. She laugh one kind short quiet laugh wey sound for my ear like Celine Dion song “Hope she said nice things about me?” she ask teasingly.
E first take me almost 3 seconds to snap myself from the effect of that her ashawo laugh before I reply “Absolutely good things”
All that time our hands still join. Na Sandra finally pull her soft hand away slowly, fingers sliding across my palm like say she no wan let go. She sit down for the chair cross those thick legs. The short skirt climb even higher, my head spin.
We talk small about her trip, life in China and how she take miss our wedding, she say don prepare to travel down a week before our wedding, but the company she dey work for no gree approve her travel leave that time.
I remember how disappointed NK dey that time when her friend tell her say she no go fit come around. And I remember the kind big money this same Sandra send as wedding support then.
Na from our brief conversation I find out say Sandra don dey for our house for the past two days and Nkiru no tell me.
Na from then vex and something else begin boil for my chest. After we talk small, I tell her say I wan enter inside go freshen up, she smile again say okay.
Immediately I climb the staircase finish reach upstairs, i almost use run enter bedroom, my heart bin dey beat like drum. I enter my room, lock door, carry phone begin call my wife. Nkiru go kill me for this house one day.
Nkiru pick on the second ring. Ask me if I don reach house? I no even wait make she talk finish before I begin para. “Babe…” my voice shake with vex. “Who is this Sandra? And why didn’t you inform me we have a visitor in the house?”
Nkiru first silent for like two seconds. Then she laugh small. “Ah! I wanted to tell you about her over the phone but I forgot babe. That is Sandra my university bestie I’ve always told you about—the one that has been in China since.
She came into the country few weeks ago. And I decided she should stay with us small before she return.”
My head nearly explode. “Babe! This one will not work at all o!” I bark inside the phone. “You decided she will stay, as if you own the house alone” my voice already rising “Go and keep your friend in a hotel immediately because I don’t want to see her in this house!”
The other end go quiet for one second. Then her soft voice come, the one she dey always use when she wan calm me. “Babe, the house is big na, it can accommodate all of us. Sandra is not a stranger—”
Omo I stop her immediately “Stop!” I cut her sharp. My hand dey shake as I hold the phone. “Don’t tell me that nonsense babe. I’ll pay the hotel bill myself. Just mention any hotel, you can lodge her at that one down the estate, it’s very close five minutes’ walk.
Both of you can see anytime you want to see Babe, let her stay there because I won’t have you do this again” That time I don dey shout at the top of my voice, I no even mind if Sandra dey hear me sef.
Nkiru sigh. “Just calm down. When I come back from work we will sit down talk properly—”
“I’m not talking anything!” I roar. “You should have told me this before you allowed your friend into our home without my consent. And I don’t want her in my house, and that is final.”
Before she fit talk again I press the red button, end the call. I drop the phone for bed, hold my head with both hands. Silence swallow the bedroom.
My whole body just dey vibrate, heart dey hammer for my chest like say e wan comot. Sweat don already begin form for my forehead even though the AC dey blow cold. I raise my head, look the closed bedroom door.
I imagine as Sandra dey sit for parlor for that chair, those thick thighs crossed. Those heavy breasts rising and falling under the tight pink top. My cock already begin harden inside my trouser just from the thought. I clench my fist. This temptation strong pass the last one.
Why my own wife go just dey lead me enter temptation like this? Every morning we kneel down pray: “Lead us not into temptation…” but na the same wife dey deliver me straight into serious temptation every time.
Before we marry, we both agree say no friend go do sleep-over, only close family go visit and e no go be unnecessary visits. But then, na only my wife dey always break the agreement.
First, her younger sister Kelechi begin visit us more than often, na only God know how much I bin dey struggle to overcome Kelechi’s seduction anytime that one visit us. But I no fit object to her stay because Kelechi na Nkiru blood sister. T
hen she carry Tesia come, another girl wey I no sabi, and now she carry another stranger this thick, yellow, soft-body Sandra with the tattoo on her breast and the short skirt wey no gree cover anything, in the name of bestie come my house.
My head hot like say fire dey burn inside am, my wife don dey see me finish too much or maybe because say I dey do soft for her, because say i allow her the first time. I remember wetin my guy talk that time: “If you give woman chance, she go turn am to pattern.”
Na me give her the first chance. Na because i allow her bring Tesia, na why she feel she fit bring another person again. The memories of wetin happen when Tesia stay with us still dey fresh for my head.
No be say I no enjoy everything wey happen then, but after Tesia comot, i vow say nobody go ever come again.
Immediately after our wedding, Nkiru say she want make her school daughter Tesia, wey travel come from Ghana for our wedding stay with us small before she travel back. I warn my wife clear say make we keep Tesia for hotel.
Say I go pay the bill. Nkiruka no gree. “Tesia will be lonely in the hotel. Our house is big enough to accommodate anybody.” Nothing my wife no use argue.
Me wey I don already notice the kind eye Tesia dey take look me during the wedding preparations—how her gaze go drop for my chest, how she go “accidentally” brush her body pass me anytime Nkiruka no dey close.
Everything I talk, my wife no gree. She just dey insist say Tesia be like family. The matter almost cause serious problem between us as new couple. But I soft. I finally succumb. I agree say make Tesia stay three weeks.
The first week, that girl nearly use pure seduction finish me. She no even hide. say she wan fuck me. And me sef I wan fuck her before she travel, but I never know how the matter go take materialize. Every morning immediately Nkiru comot, Tesia go first change into something wey be like nakedness—big breasts hanging free, soft nipples pressing cloth.
Ordinary to bend clean chair for parlor she go arch her back, shoot that heavy yansh back like she dey pose for doggy. Tesia yansh alone be like those ones for Latino porn—big, soft, and e dey shake wella.
Some days I go just enter parlor see where she don fall asleep, legs open wide, skirt folded up, the swell of her fat punani clear inside thin pant.
Two things stop me from telling Nkiruka wetin the girl dey do. One: I know say my wife no go ever believe me. She go say na because I no like the girl. Two: because me sef dey enjoy the view.
One morning after Nkiruka drive go work, I stay back for house say make i do small research inside my room, when soft knock sound for the door, she bin say something, I no hear her well, so I just talk tell her say make she enter the room.
The door open. Tesia walk enter. “Sir… your food is ready,” Tesia voice small and sweet.
My mind leave wetin she dey talk completely. I just dey look the short gown wey she wear wey hug her body like second skin—every curve comot sharp. True Ghanaian baddie. The gown stop just under her fat thick thighs.
The chest region open wide, generous cleavage on full display, full heavy breasts almost spilling. My eyes go over her again and again as she dey talk. Tesia sef know say I dey chop her with my eyes.
“Bring the food up,” I manage to talk. “I can’t come down now. I’m too busy.”
Written by DND
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 438 times!










