October 7, 2026
Yeyegist: Minister of Enjoyment (Chapter 9)[18+]

Home » Yeyegist: Minister of Enjoyment (Chapter 9)[18+]

Yeyegist: Minister of Enjoyment (Chapter 9)[18+]

When Uchechi later resume properly for work, me and her just dey cut eye for each other. Anytime she enter my private office and nobody else dey around, I go squeeze those heavy breasts small or give her fat yansh one quick spank.

Remain small we run one quickie inside my office when she come drop one file for me. I don already dey raise her skirt when one of the other lawyers knock door enter. If you see as both of us terminate mission, disengage with speed with speed of light before the lawyer enter.

The rest of the day go slow. I know say as we don fuck naso we go dey fuck until the day wey God go use devil punish us. Later that evening, I decide say I go stay back for chambers. House no hungry me to return to, e no get anything wey I dey rush go house go do or anybody wey I dey go meet. My house no kukuma dey give me joy again.

Deep down I bin dey pray make Uchechi fall in again make we continue from where we stop. one time I comot from my office to check Uchechi for her desk, I notice say two other lawyers still dey their office dey work.

The thing weak me. I even use style ask them when dem go leave, one say he go soon go house, but the lady say she wan finish one research.

As I reach the lobby, I sight Uchechi with one young man, the man dress like one of all this upcoming pastors wey still dey find members. She introduce the man to me as her fiancée. Omo my heart cut, this girl bad pass the way I think.

For morning she dey my office dey call me champion as I dey fuck her, and then for evening she dey introduce me to the man wey wan marry her.

See as the young man bow, shake my hand with eim two hands. I just pity the guy deep inside. Only if he know say I don destroy his babe toto that same morning.

By late evening I reach house. I don already make up my mind as I dey go house say I go try make peace with Nkiruka. Now wey I don fuck and my mind don calm down, I go try see as me and NK go sort our differences.

Besides, my conscience no gree me rest since I fuck Uchechi. Guilty conscience and fear just dey hook me like say Uchechi go spill. I resolve for my mind say as soon as I reach house, I go find way clear my matter with NK.

But when I reach house, e shock me say everywhere still dey locked and quiet. Nobody dey the whole house by 8pm. I enter kitchen, all the pots still dey shine clean, empty. No food. Nothing. I pass Kelechi room, press my ear for her door, no sound. My body begin boil. I don take too much nonsense for this house.

All the plan for peace disappear. Anger wear me full agbada. Which kind nonsense be this one? Because I say I no want make Sandra stay under my roof, na why my wife dey misbehave like this?

I ready my mind say anything wey wan happen make e happen. If she come back I go put her back for default setting. Make she remember say na still me get this house. I dey parlor dey watch news when I finally hear Nkiruka drive enter the compound.

Small time, Kelechi enter first carrying shopping bags. “Good evening brother Chika,” she greet in that flirty way she dey always greet me when my wife no dey close.

I just reply with one quick, dry murmur, immediately Kelechi decode say everywhere no balance, she pass climb upstairs go.

I look her yansh as she dey go, the thing shake well, I remember say she dey owe me fuck, but at that moment nothing about Kelechi fascinate me. I remind myself say the enemy of my enemy is still my enemy.

Besides na Uchechi own wide yansh plaster for my thoughts, and how I fuck that her soft watery yansh that morning.

As soon as Nkiruka step inside the parlor, I no even give her chance to enter finish before I begin bombard her. “Where did you go to? Why are you coming back by this time? Why is there still no food in this house?”

My wife no answer. She wan waka pass me go upstairs like she do the other day. I begin hala proper. “If this is what you want, fine! I’m also tired of this marriage!”

NK still no answer, she no say pim. She just continue dey climb the steps like say no be she I dey talk to, she leave me there where I stand dey rant enter her room.

The thing pain me ehnnn. I no even know how the vex carry me comot from the house that night. I just dey march for the road like say I get actual destination, dey mumble furiously under my breath until I reach the big hotel wey dey down the street.

I enter the lounge, find seat for the bar, then i tell the barman to give me cold beer and assorted meat.

Plenty thoughts just dey rush enter my head, if not for say I see as Uchechi boyfriend carry her enter motor, na she I for call to come quench my vex. I think of Kelechi, abi make I call her, make I spend the night with her. I look time for my watch, look my phone, no need I go arrange her another day.

I bin dey on my second bottle when I sight one familiar face walk into the bar area. The lady look my direction, smile small, then begin waka straight come where I dey sit. Na when she reach close that I fully recognize her. Sandra!

She hold one bottle of rum and a short glass for her hand. The small short skirt she wear sit well for her thick thighs, exposing those yellow, fresh, heavy thighs wey I first see for my parlor that afternoon i land. I quickly adjust myself, stand up to greet her. Even though I know deep down say na this same woman dey cause wahala for my house, I just still decide make I do like gentleman.

“Good evening,” I no even fit fake smile because when I greet her.

Sandra smile. “Can i join you?” she ask

“Sure… no problem. Sit.”

She settle opposite me, pour small rum for her glass, then stretch the bottle toward me. “You mind?”

I shake my head tell her say I don already dey on beer say I no wan mix drink. She laugh soft. “let’s see how tough headed you are.” She tease

I accept her challenge, make I no hear say I no dey man enough later. I finish the beer wey remain, push the empty bottle aside, then i allow her pour the dark rum for me inside my glass. I order more peppered meat for the two of us.

Na then she tell me say she understand why I dey vex with Nkiruka and say she understand my stand on not allowing long-term visitors. Me too I open up. I no know if na the rum wey I drink, but I no even realize when I begin tell her about Tesia, how that girl almost scatter my new marriage that time.

I no tell her say me and Tesia fuck o, I just coat the story, change the details say Tesia been nearly use temptation wan finish me, and na why I no want another woman sleep under my roof, because I fit misbehave.

I no tell her about Uchechi and wetin happen that morning for my office and I no tell her about Kelechi and all our incomplete escapades. After all that one no concern her. I just make sure say I filter anything wey I dey tell her, make sure say na only relevant things she hear about. Some secrets better remain buried.

Sandra nod slowly as I dey talk. “I understand… I’ll speak with Nkiru.”

Alcohol loosen my tongue. Na from there me and Sandra begin gist well-well like say she be my long time padi. The wide V-opening for the neck of her top give me full cleavage view, fresh, thick, yellow flesh wey dey rise and fall like somebody dey control the movement from inside. The sight alone help me relax well.

Anytime she laugh or shift small, her heavy breasts go bounce and settle. I no fit help myself; my eyes gum for there.

For one dirty moment I even imagine how e go be if I put my preek between those soft mounds fuck am slow. My cock harden under the table as the thought linger. I no know if na drink cause that kind thought or na my head just dirty.

Na as we dey talk, I realize say me and Sandra share plenty things in common.

She bin even get childhood ambition to become lawyer too, but she say one or two things happen she come shift career path to economics. I find out say she even do her masters for the same university where I do mine for UK. Only say I senior her with about five years.

As we dey talk, na so we dey drink more and more, ordering extra meat. By the time I check my phone, na almost 12 midnight. I don high proper, my eyes don slim, dey turn me small, body dey feel light, like say I dey see three of everything. I no even know when I begin call Sandra “babe.”

Sandra own worse pass. She just dey swing her head, dey laugh like ogbanje even for things wey no funny at all. Na as she drunk her real beauty begin enter my eyes properly. Sandra fine no be small.

My full specification, thick body, full flesh for all the right places, yellow skin glowing under the soft bar light, lips soft, eyes bright even in her drunken state. The short skirt, the bouncing cleavage, the way she lean forward when she talk… everything start to dey hit different now.

My phone begin ring. I check the screen—Nkiruka. Surprise catch me. I show Sandra. She shake her head slow, voice thick with rum. “No don’t pick it. let her get worried. She’s in her regret phase. She’s thinking things through, she troubled you’re not back home, regretting she pushed you out.”

The matter be exactly as Sandra talk am, Nkiruka call tire, then she begin bombard me with messages say where I dey, say make I dey come home. Messages full my phone because she sabi say I no dey like sleep outside. I no pick any and I no reply her messages.

Small time Sandra stand up. “I need to sleep.” As she rise, she stagger, land back hard for the chair. Both of us burst laugh. If e get any other word to describe extremely drunk, na so she drunk. “Never mind,” she talk, eyes half-closed. “I’ll just sleep here till daybreak.”

Even me sef my eyes don dey see thirty things at a time, but I refuse. “No. I’ll help you reach your room. Make sure you enter safe before I leave.” I talk firmly like say I fit carry my own self.

I ask her floor and room number. Her voice drag like person wey don already dey sleep. I stand up, stagger plenty times before I steady myself, then help her up. Sandra wrap her soft arm around my neck. The two of us just dey laugh ourselves as we stagger toward the elevator.

Inside the lift, Sandra rest her head heavy on my shoulder, next thing she begin snore loud almost immediately. When the door open for her floor I hold her waist guide her out. I no even know if the soft sounds wey she bin dey make inside my ear na talk or she bin dey sing, until we reach her door.

She suddenly laugh. “Ah! We forgot the cardkey on the table where we sat.”

I ask her if she fit wait for me make I rush go get the key, she smile, nod head like pikin wey dem ask if e want biscuit. I ask her if she go fit dey all alone, she nod again, come push my chest say make I dey go say she dey fine. I look around the hallway everywhere quiet and empty. I position her make she lean for wall, then I rush back down through the elevator.

I no know how many times I nearly fall as I dey waka, I just dey hold myself dey pray say make nobody notice say she don dey wasted come carry her enter room.

When I reach down the bar man give me the electronic keycard, he say he sight am as he clear our table immediately after we comot. I collect the key from am begin race back up.

By the time I return, Sandra still dey lean against the door, almost sleeping standing. As I hold her waist to shift her, she throw her whole soft body against me. The heavy softness of her breasts press full into my chest.

I quickly open the door, lead her inside. This time I hold her from behind, one arm wrapped just under those big breasts. I feel them bounce and rest on my forearm with every step. Her soft yansh press directly against the hard bulge in my trouser. She even raise one hand begin rub my face gently.

I first help her onto the large bed, raise her head, put pillow under am. As I wan climb down from the bed Sandra hold the tail of my shirt tight. “Take off my gown.”

I pretend like say I no hear.

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 350 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



All Time Favorites

Verified by ExactMetrics