I pull Toyosi closer to me. She rest her head just under my chin. Her breast press soft for my belle, her arm wrap my waist, she cross one naked leg over my crotch like say na she get me. I feel the hot heat of her pussy for my groin.
My penis stand hard again inside my boxers, pressing against her soft thigh. Toyosi remain like that, breathing soft, until small time she begin snore lightly.
I make up my mind say I no go let her know say I dey mobilise for another campaign. After all the place far from her town. I continue dey respond to messages for the WhatsApp group chat.
As I type the message finish, drop the phone. I look Toyosi again as she dey sleep beside me. After her mama tell me that day say she dey prepare for her marriage, me I just comot my mind from Toyosi; I no bother to call her or reach out to her, until out from nowhere Toyosi call me the previous day say she dey my town for one health seminar.
We meet for one restaurant. Me and Toyosi connect very well like say we don know each other for years. We talk about ourselves, talk about life.
She even tell me of her wedding wey dey come up, she tell me about her fiancée say the man no dey around. the thing pain me as she talk am but I just pretend like say na nothing. I congratulate her like say I dey genuinely happy for her.
Toyosi even call her mama on phone, tell her say she dey with me, say she see me. then she give me phone make I greet the woman. I greet her mama well follow her talk small.
We dey the restaurant dey gist until late evening meet us there, I beg Toyosi say time don go already, say make she follow me go my house, then she go continue her waka the following day.
She no even think am long… she agree. But when she call her mama to tell her say she no go return that day, she no tell her mama say she go sleep for my place. I hear her when she dey tell her mama for phone say she go sleep for one of her colleague place.
By the time we reach my house, the tension don already dey our body, we no even enter finish when we begin kiss, dey comot each other cloth with speed. I no even feel am say na person wife-to-be I dey with.
After all, the girl wey I plan to marry na my fellow man wash her head and fly her abroad.
Na ordinary one finger Toyosi take push my chest wey I fall ontop the couch, she sit ontop me, straddle me, begin dey whine her nyansh ontop my laps. Two of us just dey look each other, we no talk.
She no even wait make I reach full erection, she raise herself, point my penis for her entrance begin lower herself ontop me slowly. I balance my hand for her breasts dey fondle am like say na my inheritance.
As my penis head enter her wet pussy, she drop her hips on me slowly till my whole penis enter her finish. Toyosi close eyes tight like say she wan pray, she first circle her hips, grind am ontop me, before she put hand for my chest begin move her hips front and back. my entire body off… The way she take ride me, I squeeze one of her nipple until she yell.
Toyosi suddenly begin move up and down ontop me dey bounce fast ontop me. I fear for the safety of my penis, because of the force she take dey land on my penis, but e still give me joy.
I grab her breasts force one inside my mouth begin suck am hard as she dey bounce, the thing whine her, Toyosi throw her head back, her hands grab my shoulder tight. I know say the sucking enter her head as she intensify the bouncing, I grab her sides tight begin fuck her long fast strokes from under dey meet her bounce.
I pump Toyosi fast with all my power, like say dem dey give award for fuck. She use her nails wound my flesh finish. Ordinary the loud sound our body dey make as we dey jam each other full the parlor.
One time my penis slip comot from her toto if you see the kind speed she use put am back inside her pussy.
E reach when she let out one kind sharp cry, her body convulse, then she begin shake dey jerk, I first fear if no be bad thing until I feel her orgasm flow baff my dick inside her pussy, I continue dey thrust into her slowly this time to see if I go cum too but my climax no gree come.
By the time Toyosi open eyes, she set hand for the two sides of my head, begin bounce very fast ontop me again. seriously fear catch me this time, because I no expect am, I even think say she don tire.
For my mind I say choi…. who teach this lady how to fuck like this? I wrap my hand round the back of her neck make I fit control her movement; we dey look inside each other eyes as me sef begin drive my hip up dey meet her bounce as I dey fuck her from under, her breasts just dey slap my face.
I hold her tight increase my speed, she sef increase her bouncing until she start to dey talk inside my ear, dey say “it’s coming again” her voice rough like person wey finish one drum of kai kai.
Small time Toyosi begin shake ontop me again, I use corner eye look am make I confirm if na orgasm or na epilepsy because of the way her body take vibrate. But I still fuck her with speed. I no gree free am and I no slow the jamming even as she cum again.
This time e do her like say her body wan fly comot. Toyosi vibrate for almost one full minute until she get herself she come fall ontop me.
I carry her enter room, put her for the bed, open her legs wide, come finish work for her toto… with hard and fast thrust. My penis move one hard throb inside my boxers as I remember as we take fuck wild the previous night. Toyosi raise her head up look me, smile that her smile.
Kai… so she dey awake. I quickly begin dey rub her shoulder gently. She lean up, kiss me slow, then come whisper for my ear say she need dey go back, say na she dey morning shift for clinic that morning.
I grunt deep for my throat. Aswear, if e dey possible I for like make we just dey together like this forever. But then I remember say she dey engaged…. E pain me ooo. No be like say I wan marry her o! But Toyosi na that kind of girl you go just want make she gum with you tight.
I feel as Toyosi trace her soft hand go my hardened penis. She rub me there slowly, dey smile as she dey do am, her fingers wrap around the thick shape through the boxers.
My waist push forward small inside her hand. I quickly remind her say make she remember say she tell me say she wan begin dey go.
Toyosi laugh low, that laugh wey dey enter my bone. Then she chook her hand inside my boxers, fetch my preek out.
Penis wey don work over time that night still stand hard, dey breathe heavy inside her fist, the head already wet with pre-cum. She begin stroke am gently, up and down, her thumb rubbing the tip as she watch my face.
When I no fit hold am again. I push her back for the bed, roll ontop her. As our lips jam, dey kiss deep and hungry, I pull my boxers down completely, kick am comot from my leg. Toyosi pull the wrapper from her body, throw am for the other side of the bed.
Her full naked body open for me under the dim light… soft breasts, hard nipples, thick thighs, and that wet pussy wey already dey shine.
I spread her legs open wide. Then gently use my penis tip to slide from her pussy lips up to her swollen clitoris. She close her eyes tight, her two hands grab the bedsheets tight, fingers twist the cloth.
The more I slide the thick head up and down her wet slit, the more wet she become. Hot sticky pussy juice coat my dick head. Every time my penis tip touch her clit she go jerk small, soft moan escape her mouth.
One time she just take her hand hold my preek firm, press the fat head inside her pussy herself. As I enter, she stiff her whole body, blow air sharp, whisper, “Lord Jesus…” She stretch body, raise her nyansh up from the bed.
Then I start with slow deep thrusts first… pulling almost out then slamming back in to the root. Her pussy make wet sticky sound every time my waist meet her body. I first wait small, adjust myself deep inside her tight wet toto, feel her walls grip me.
Then I carry my mouth go one of her full breasts, begin suck her hard nipple, tongue circling am, as I begin fire her fuck. She wrap her legs around my waist, pull me deeper, moaning into my ear as I suck her breast and fuck her harder.
I tell myself say make I fuck her well well… because who knows, e fit be our last fuck! Each thrust go deeper, harder and faster as I slam inside her. I raise her two legs up, hang am for my shoulders, then i lean over her, increase speed, begin pound her fast and brutal, hitting the bottom of her toto with every stroke.
She grab the sheets, pull am tight, her eyes shut close, mouth open dey pant. she shake her head tell me say I don enter too deep say make I do gently.
I slow down start to dey move my hip back and forth gently, until one time I just pick pace again suddenly, begin pump her hard. The more I dey slam her, the more her toto dey wet. Toyosi comot her legs from my shoulder, hang am for air dey, I continue dey fire.
As I dey pound her, different pictures of my former girlfriend Sike flash for my head. Picture of her for wedding gown wey I see for Facebook. The thing pain me sharp. I take that vex fuck Toyosi mad… because I know say na the same thing she dey do her own fiancé wey dey another state.
As my penis dey go in and out with brutal speed, Toyosi dey under me dey yell like say she wan die, but her toto dey cream more, dey flood like Lagos during heavy rainy season. Hot sticky juice dey run down my balls.
I fuck her like that for straight fifteen minutes wey she use shout full the whole compound.
She cum first. Her orgasm shatter her like say e tear her body. Her whole body shake like dem put her ontop high-tension wire. She push me comot, dey pant heavily, breast rising and falling fast.
Me sef I roll for her side dey pant too. She laugh soft, say if she no avoid me I go spoil her marriage. I no talk, I just laugh.
Small time Toyosi get up go baff, begin prepare. When she ready, I drive her drop for bus park, give her money. I make sure say I no let her know about the campaign until she comot.
By the time me and my own area people mobilize reach the campaign ground, people don already full the place with flag and placard. The campaign just be like carnival. Food and drinks full everywhere, music dey blast.
The candidates na person wey everybody like… so everybody just dey high spirit dey groove.
Ladies full the whole place like say na woman crusade where dem dey share husband. I sight some fine fine girls wey enter my eyes. Normally campaign dey be like hunting ground for guys. If you sabi ball well with sweet mouth and small doings for political rally you go carry woman go house.
Because most of dem dey come there come find man. Most of my guys begin find woman as soon as we reach, dey hustle collect number.
Plenty number of times I don fuck girls inside my car during rally. I even knack one for one uncompleted building when we carry people go do one rally inside one remote village. Na one of the girls wey follow us go that rally no gree me drink water drop cup.
From when we assemble for morning she don dey throw body give me.
Inside the bus wey we carry go the village, she say na ontop my leg she wan sit down. As she sit down ontop my leg, naso she take her soft yansh rock me until remain small I for bust sperm.
The girl just dey paste temptation for me until one time that afternoon when the thing don too much.
As the road rally dey go on, I tell her say make she follow me, say I wan check something. She no even ask wetin I wan check. She no ask anything… like say she know wetin I wan do. She follow me go one uncompleted school building.
Immediately we reach, I tell her say I wan fuck her, say she don worry me too much. The girl just smile, ask me if I fit match her energy. Before I go say Obadiah she don kneel down for my front, begin open my trouser. I no stop her. She comot my preek out.
Written by DND
This post has already been read 0 times!



![Crazy Lenny: Bully in Chief (Chapter 8/Finale)[18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/09/bully-in-chief-art-540x304.jpg)
![[Comic Book] D**kmatized Temi [18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/11/dickmatized-temi-main-cover-540x304.jpg)
![Unzipped: Dayo, The Village Champion (Season 3, Chapter 4] (18+)](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/10/dayo-village-champion-art-540x304.jpg)
![Kunle JJC: Sidi Alagbo (S04CH07) [18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/01/sidi_alagbo_art-540x304.jpg)

![Yeyegist: Man of the People (Part 1)[18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/11/MOFP_LEO-540x304.jpg)
![[Short Story] The Latecomer (18+)](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2024/02/image-20-540x304.jpg)

