Very early for morning, my phone don begin ring nonstop like say I be telecom customer care agent wey dem dey call every second. Thank God say the phone dey on vibration mode, if not, the whole room for don explode with the number of calls wey enter...


![Yeyegist: Man of the People (Part 1)[18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/11/MOFP_LEO-540x304.jpg)

