My lovely Grace…
Anytime you dey come my house, I already know say that day go be public holiday for me, because we go knack until the bed for my room go cry. But wetin I no understand na why you dey always come over to my house dressed like gladiator wey just leave Colosseum? I love how you dey cover that your sexy body from those yeye boys wey no dey take eyes see fine girl. but abeg, pity me small.
Next time you dey come, please leave that thick bulletproof bra for days wey you no go my house. That heavy 3-yards underpant wey you dey use wrap your coochie like you dey hide gold, no wear am when you dey come fuck.
Baby, put on something sexy. As long as you know say we go knack, let me see cleavage when you dey around me. Let those heavy, soft, warm breasts spill small, make I dey lust. Let me see your fresh, thick thighs, the ones wey dey shine under the light, the ones wey I dey hold with both hands when I dey push deep. I want make you dey enter my eyes.
Last time you came, we spend almost ten full minutes dey peel clothes. Zip, buttons, that stubborn bra, the endless underpant. If not for divine grace my cock wey don already hard like iron start to dey soften. I nearly lose the whole erection before I even enter you. Abeg next time, make the clothes easy. Make I just pull and see everything, the wetness already waiting between your legs, the way your pussy lips dey swell when you dey ready.
My beautiful Maureen…
I love you plenty. I love how you dey put full body into our make-out, especially how you always want to kiss my lips off my face. But abeg, wetin be mouth without the lips if you finally chew am finish? Na tender human lips, no be Italian leather, no be ponmo meat. E no dey edible.
Kindly chop from house next time. We no fit finish kissing and my whole mouth dey pepper me like say I dip am inside bowl of Cameroon pepper because you dey bite like insect wey dey hungry. And before I forget, mind how you dey bite my ear. Anytime you come for my ear you remind me of Peter wey cut off person ear for Bible. Soft bite is fine but the type you dey do dey make me fear say one day I go wake up with half ear.
Dear Basira…
Your French kiss is top-notch. Sometimes I dey wonder if na your real calling, the way your soft lips dey tangle with mine, the way our tongues dey slide and dance. But Basira, I beg you in the name of God: if I’m thirsty I’ll let you know. If I want water I know where to get it. You no fit deposit full 5 litres of saliva inside my mouth under the name of French kiss. Haba na!
Ordinary small kiss we kiss, I begin belch with bloated stomach like say I just finish one full gallon of water. Basira please feel free to swallow your saliva, abeg. If we must exchange, make e be small, small just enough to taste you, not enough to make me feel like say I just drink river.
Boluwatife my darling…
Your breasts no be weapon. I accept say dem dey drive me mad anytime I see those big, full, round soft mounds with gigantic dark nipples sitting on dark-pink areolas, especially those stretch marks at the top wey make dem look real and lived-in. I love the sight. I love to suck them, to take one heavy nipple inside my mouth, feel am hardening against my tongue, feel the warm weight of the whole breast pressing against my face while I suck and lick. I love to rest my head between them and just breathe your skin.
But I fear say if we continue this way I no go live long, because e be like my enemies dey use you take reach me. Boluwatife… I want to suck your breasts and still live another day to suck them again. You no fit dey suffocate me with those mountainous soft flesh and expect me to still dey breathe. Sometimes when you drop both of them over my face, covering my nose and mouth, I see my ancestors flash before my eyes. The last time, I almost black out from the heavy weight of your breasts.
If you continue, I go need oxygen mask on standby anytime you visit. Because I love the feeling of your breasts on my face, the heat, the softness, the way your nipples dey drag across my lips, but I also want to live long enough to keep tasting them. So next time, abeg… use the breasts to spoil me, not to bury me.
My beloved Joy…
My headmistress. My premium cock sucker. I love everything you dey do to my cock. The way your soft warm hand dey stroke the full length, slow at first then faster, the way you blow cool air across my wet tip until it twitch, the way your tongue dey swirl around the swollen head like you dey taste something sweet, how you lick and suck my balls, taking one after the other into your hot mouth, rolling them with your tongue like your whole world dey revolve around my satisfaction.
Sometimes when you take me deep and choke, tears streaming down your eyes, saliva running down your chin, throat tightening around my cock, I get scared. I dey fear say one day you go choke and collapse on top of me.
But Joy, something more serious dey bother me. Please why do i feel your teeth grazing my cock? What business does teeth have with blowjob? Remember the last time I tell you make you no bother give me head make we just go straight to fucking. I was properly scared. The fact say I dey feel your teeth on my shaft lately while you dey suck me has been giving me serious concern. I fear for the safety of my penis. Those sharp edges no suppose dey scrape soft skin wey already dey hard and sensitive. Take this matter serious, abeg. I still want this cock intact so you fit keep sucking am for years.
Olivia, the apple of my eye…
In all my battalion na you I find pure delight in sucking your thick, fluffy, juicy cunt. E dey give me immense joy to bury my whole head between your thick warm thighs, feel the soft flesh close around my ears, smell that sweet heavy scent of your pussy, and eat you until you squirt gallons of hot, sticky cum all over my face, flooding my mouth and dripping down my chin.
But Olivia, why you choose to move around with mangrove forest beneath you? Sometimes I finish eating you and I remain with hair particles all over my mouth, tongue, and even teeth. I don do my research, those hairs no fall under any of the six classes of food. So why I go continue to dey chew something wey no get nutritional value? Please trim your wild flower or clear the forest before spirits begin to dwell there and the whole place turn into evil forest. I want to taste pure soft wet pussy lips, feel the smooth swollen clit under my tongue, drink you clean without picking hair from my teeth afterwards.
F for Folake…
That you be my ride or die no mean say I ready to die now. Please get at least one atom of pity when you dey ride me. Folake, for heaven sake say my dick dey erect like flag pole no mean say na iron. It is human flesh, e fit fracture if you no handle am with care. Always remember you’re bigger and thicker than me with that legendary heavy ass you have behind you.
Please when you bounce on me, do am with caution. I understand say we both like am rough — the way your thick wet pussy dey swallow my cock, the slap of your ass against my thighs, the way your weight dey press me deep into the mattress, but abeg, I no ready to meet my creator yet. Na human body be this, babe, not plywood.
I dey use those two tiny legs wey you dey land on like spring to walk and run. Your weight tremendous, and the way you crash your heavy ass down on me… one day you go land me straight inside wheelchair. Soften the landing small. Let me still dey alive to enjoy how your pussy dey grip and milk me when you ride.
To Shola, the one wey dey make me pound like machine…
Please sweetheart, no just let me work like mad man without benefits. Make some noise and cheer me up as I dey perform. See me as music artist wey dey perform on stage. I need your sounds. I need you to moan, whimper, gasp, cry out. Be active, hold me tight, dig your nails into my back, stretch your legs wider, push your hips up to meet my thrusts.
I no fit dey do all that hard work, thrusting deep and hard, sweat dripping, cock slamming in and out of your tight wet heat like my life depends on the sex and you just dey stare at me like you suppose dey somewhere else. Let me know say you dey enjoy am. If I no dey do am well, tell me how you want am.
Sometimes I get scared with the way you just lie static and silent. Sometimes I even pause mid-stroke to check if you still dey breathe because of that heavy silence. God forbid bad thing o. Make noise for me, Shola. Let me hear how wet you are, how good it feels when I hit that spot deep inside you. Give me the soundtrack while I dey fuck you senseless.
Dear Tolani and Rose, my beautiful Achalugos…
The kind of sound you guys make mean a lot to me. Please moan in sexy tones, soft, wet, throaty moans wey go make my cock jump inside you. That sound wey you dey make like somebody dey press your neck hard? Is totally unacceptable.
Rose, I no fit dey fuck you deep, my cock sliding in and out of your hot dripping pussy, and you dey grunt like pig wey dem dey drag to slaughter. Don’t just yell, howl and wail like one of your ancestors just die second death. Please say sweet things. Tell me how wet you are. Tell me how much you love my dick stretching your tight cunt. Tell me “fuck me harder”, “don’t stop”, “your cock dey hit the right spot”.
And mind your volume. Tolani, you no fit dey announce to the whole street say we dey fuck, especially when you dey cum, that long, loud scream wey dey shake the windows. Please, my neighbors fit think say something else dey happen. Dem fit break the door and jump inside thinking you dey call for help. Or have you thought of how it will look if my pastor just dey pass by my house and hear your loud screams? Abeg, keep the noise sexy but inside the room.
How can I forget my Amaka and Chidinma
The ladies with obviously the largest bunda I have ever fucked in my life. Large, massive, soft ass cheeks wey dey ripple violently with each hard thrust. The way your heavy soft ass dey clap and slam against my pelvis should be recorded as one of the wonders of this world.
You know how much I love to grip your wide hips tight, fingers sinking into that soft flesh, and drive my cock brutally into your dripping cunt from behind, the wet sound of my balls slapping against you, the way your pussy dey grip and suck me deeper with every stroke.
But sometimes I get turned off by leftover souvenirs of poop from your last visit to the restroom. Maybe the size of that legendary ass no dey give you enough room to clean deep. Please do not use only tissue paper. Use water too. Wash your anus carefully and very well. The stench wey dey come from that zone sometimes during doggy style… e dey kill my erection. One minute I dey enjoy the view of your fat ass bouncing, the next minute the smell enter my nose and my cock go begin dey soft.
And before I forget, when I dey fuck you from behind, no just offer the ass and freeze. You have to work too. Slam that heavy soft ass hard against me. Meet my thrust. Let there be division of labour. I dey push forward, you dey push back. Make the whole bed shake from both of us.
And finally, to my queen, my lovely Habiba…
Let me know when you about to cum. Habiba, stylishly announce am. Say “I’m close”, “I’m about to cum”, something. So that I no go jump off thinking you dey experience epilepsy or cardiac arrest when you start shaking and vibrating under me or when your legs start trembling, pussy clenching hard around my cock, whole body jerking. Tell me so I go know say na pure pleasure, not medical emergency.
And when I finish fucking you hard, no just turn and sleep off or walk away. Tell me thank you. E no easy to do that kind of hard work. In economics, the reward for labour na wages or salary. I no dey ask you for anything. Just tell me simple thank you. Make I know say you appreciate the hard work I don put in, the sweat, the deep strokes, the way I hold you down and fuck you until your legs shake.
Written by DND
This post has already been read 133811 times!




![Unzipped: Dayo, The Village Champion (Season 3, Chapter 5] (18+)](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/06/dayo-village-champion-art-344x194.jpg)
![Kunle JJC: Sidi Alagbo (S04CH08) [18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/01/sidi_alagbo_art-344x194.jpg)

![Yeyegist: Man Of The People (Part 2)[18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/11/MOFP_LEO-344x194.jpg)
![Crazy Lenny: Bully in Chief (Chapter 8/Finale)[18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/09/bully-in-chief-art-344x194.jpg)
![[Comic Book] D**kmatized Temi [18+]](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/11/dickmatized-temi-main-cover-344x194.jpg)
![Unzipped: Dayo, The Village Champion (Season 3, Chapter 4] (18+)](https://www.deolububble.com/wp-content/uploads/2026/10/dayo-village-champion-art-344x194.jpg)

