November 18, 2026
Yeyegist: Man Of The People (Part 3)[18+]

Yeyegist: Man Of The People (Part 3)[18+]
Home » Yeyegist: Man Of The People (Part 3)[18+]

Yeyegist: Man Of The People (Part 3)[18+]

My entire body shiver as the girl use her tongue tease the tip of my penis. I drive my fingers inside her hair, hold am tight. She take her tongue lick my penis go down to my balls. My whole body bin shake like Yamaha generator.

The girl lick me back up, use her tongue lick round my dick cap before she swallow almost my whole penis one time inside her big mouth, my body do me like say I wan explode.

She begin suck me like say person promise her gold if she suck me well. The girl sabi suck penis die.

She suck me like say na her profession… tongue swirling around the head, taking me deep in her throat, her spit running down my shaft as she bob her head fast. even as my preek long reach, she take am almost whole, dey make choking sounds like say e dey enter her throat.

When she sure say she don suck me well well, I raise am up, spin her around like DJ, turn her yansh to me. I comot the last emergency condom from my wallet, roll am on top my penis. She quickly pull down her trouser with her pant, hang am for her ankle.

I bend her ontop one old wooden desk, spread her yansh wide, push my coated penis inside her pussy with one sharp thrust. The wetness of her toto make my preek enter her pussy one time as I push my penis inside her from behind her.

She make small sound as my penis enter her. I begin fuck her fast immediately. Her soft yansh bounce for my pelvis as I slam inside her. I fuck her with one kind speed and hardness wey fear me wey dey fuck am.

She begin fuck me back, dey bounce her nyansh for my hip. I just hold her hip dey guide her as she throw her nyansh back and forth. I allow her freestyle for some time until when I notice say she don dey tire.

As she slow down, I activate my killer mode. I grab her waist with my two hands, begin slam my dick inside her mercilessly. I fuck her sotey she begin speak wetin I no understand. As her soft nyansh dey bounce back dey knack my waist, naso me sef dey apply more force dey pound her more till she begin howl like wolf.

She scream, shout as I do three thrusts per second. Aswear I no know as I take go that fast. Short fast jab wey hit hard deep inside her. She begin use her hand push me make I stop… I no gree stop because as she dey beg me to stop, she still dey bend her yansh more, dey bounce her buttocks against my penis, taking every hard stroke.

Na total submission fuck i fuck her that afternoon, e no get the kind of sound she no make “ahhh” “woosh” “God” “jesus” “yes” “fuck” full the whole uncompleted building. That one no even concern me, I increase speed dey pound her at full speed until this girl take shout full my ear.

Wetin I like pass with her na how she dey take jam her nyansh for my body, e get as she dey whine her waist to collect my preek as I dey bang her, wey dey make her nyansh cheeks slap my body back. Make I no even talk about how her nyansh dey bounce like say dem pump am air.

I hold her breasts firm as I begin penetrate her with full deep thrust with enough speed, this time she just dey scream my name dey beg me say make I no stop, next thing she talk say she wan piss, me wey be experienced fuckernizer I know say no be piss, I know say she don reach her promised land.

I no even stop, I no slow down. I continue dey pump her toto until my own body begin totori me. I know say I go soon release but I still struggle delay am because I know say I never finish with her.

She cry tell me say her legs wan fall comot, say she wan fall. I tell her say she no go fall. I hold her hips tight, pound her wetin no good until she begin cough and shake.

Shaperly I lean down uptop her back, quickly take my finger go under her, find her clitoris fast fast, I begin dey rub am, dey tease am fast, she just dey moan abi na cry or na laugh I no even understand the kind sound she bin dey make. Until the thing pour like waterfall from her pussy, as e dey pour naso she dey laugh, dey jerk wey her whole body dey tremble.

If you see as my whole body bin shake as I shoot my cum inside her, as I dey spurt my load naso I dey chook my penis deeper. No be small fuck I fuck that girl for that uncompleted building that afternoon.

By the time we finish come out join the others, she just quiet, dey hide face from me. I know say I don restore her back to factory settings.

But this particular rally I come find money and connection with big men wey come the rally…. I make sure say I gum the party representative for my area, dey work with am closely, dey do plenty things make dem notice me. I no put woman matter for mind at all.

I first collect polo and face cap, begin share give all my town people wey I mobilize come. Na as I dey share the polo and cap, na im two fine sharp girls come meet me. Dem say make I give them polo too.

I look dem, I no sabi their face, I never see dem before, dem no follow for my group. But the two of dem sharp die… get body, get nyansh, come fine. I see the way dem just dey roll eye, dey do body, dey look me with that soft invitation. I carry cap give dem, tell dem say the polo no go reach dem. Dem collect am, thank me sweet.

If to say I wan arrange any of dem that moment, I for put body show interest. But I bin dey too busy. I just mark their face well well for my head… say I go come back for them later.

Later the party representative wey I bin dey work with carry me go meet some of the big politicians for the VIP section. Big people wey I dey see steady for television. If you see as I dey smile like mumu as I dey prostrate greet each of dem one by one… “Yes sir, good afternoon sir, God bless you sir.”

As the campaign begin proper, I just dey find anything wey go carry me go the VIP section where all the big men dey. Small time one man tap me for shoulder say make I follow am.

The man carry me enter the VIP section, come give me him phone say make I help am snap he and one woman picture together. I know say he call me because of how that party representative don introduce me give all of dem.

Two seconds I turn professional photographer. See as I use two hand hold the big phone, bend my back, begin snap dem.

Remain small I for knee down say I dey snap picture. The man too na one big man, but no be wetin sweet me for the pics… na the woman with am. She set die with her big ikebe for back, I tell her make she turn small. I do am so that her back go fit show from side view.

Omo… her nyash big and full, curve, shoot out from her body as I take her one sharp side-view pic.

After I give the man eim phone, the man and the woman begin check the pictures wey I snap, probably the woman bin wan collect am from the man phone.

As I wan waka comot, the woman call me back. She say make I take her more single pictures, say she like the picture I take she and the man. By then the man don go. Na so I follow her go one decorated part of the VIP place snap take her pics.

I make sure say I give her pose wey her big nyash go shoot out well and her cute shape go show.

Me sef as I dey snap her, na so I dey feed my eyes. The woman skin clean die like say na doll… no single spot. But na her nyash draw my attention pass. Her nyash no small at all. E thick, come round like ball inside the tight skirt she wear.

Her breasts too no small, but na her nyash set pass. I just dey reason how her husband go dey chop that fat yansh alone every night.

By the time I finish give her the phone she just dey smile as she dey go through the pictures. She ask me if I be photographer. I say no, say I just sabi snap pictures. She look me with one kind eye, tell me say I be very bad boy… say how I know how to set picture her body like that.

I smile, tell her say she dey endowed well well, and I say make i project all her endowment. Honestly the pictures na only her large nyash view and the sharp angles I take am from make the picture fine die.

She ask me for my account number, say make she run me small something as thank you. I refuse o. I tell her say make she no worry, say I just do am for her. She come smile, say make we exchange number, say she go need me later that day for more pictures during the after-party later that evening.

Na when I save her number I realize say she be House of Rep member. E sweet me ehnn. At least I don get one solid contact. I pray make she remember to call me. I make up my mind say even if she want make I snap her when she dey enter moon, I go snap her.

But I no trust all these women for politics, dem too dey disguise. I don fuck her type before… one party woman leader wey I meet for one party meeting one time.

After the meeting she tell me say make I come her house the following day come pick items to share for my town women. She say make I come alone, say make I no bring anybody come her house, say na for security reasons, say she no dey like stranger for her house.

When the madam open door for me when I reach her house that evening, wetin face me na one mountainous yellow breasts inside bra, the bra dey almost useless because na only 10 percent of the breasts dey inside the bra.

With one kind small skin tight shorts wey stop for her upper thighs. My eyes drop to her breasts instantly. Her breasts full her chest, soft and heavy. Why person go dress like this when she know say she go get visitor for house because I call her before I begin dey drive go her house?

I see large picture portraits of she and her husband and other members of her household, I weak. if this woman don marry with all this grown up children wey I dey see their pictures why she come dey dress like ashawo for my front abi she think say I be firewood?

As she dey follow me dey talk, I stand for her front dey fight war with my eyes to avoid staring at her massive jugs. She tell me say make I follow her, the whole house quiet like graveyard. I waka for her back enter inside the passage with her.

As I dey her back dey waka, the only thing wey dey my front to look na her heavy fat light skinned body and her large yansh wey just dey shake pokoto-pokoto inside the tight short.

Big watery yansh wey divide well. I dey her back dey use my eyes dey contemplate if she wear pant or not. With the way her yansh take dey sway, at least pant for hold her yansh together small.

When we reach the store, she point the cartons of tin tomatoes, small bags of rice and gallons of groundnut oil. We count everything together. Over fifty items altogether. She say she go give me the list of the women wey I go share the things give when I put everything inside my car finish.

As I begin carry the items from her store, dey load am inside my car, na then I notice say na only her dey the whole big house, I no see anybody or hear any other voice. E vex me, because if she know say she no get anybody wey go help me carry the items… she for at least allow me to bring person come wey go assist me carry the items, because the items plenty.

The woman just dey for her parlor, cross leg dey greet me “well done” anytime I pass. She tell me say her maid for assist me, but she bin send the girl go market. As she talk am the thing even increase my vex, say this woman just wan suffer me. The only thing wey console me as I dey carry the items na the sight of her big breasts inside that small black lace bra I see anytime I pass. Na full erection I use carry the items that evening. My penis hard like iron inside my trouser.

I bend down pick the last carton, only to turn around see the woman stand for store door. She don comot the tight… only the bra and one small pant wey just cover only her toto. My eyes nearly fly comot. Wahala! My mouth open, I just stand there dey look her.

Written by DND

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 0 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Premium Stories

Premium Stories

Premium Stories

All Time Favorites

error: Content is protected !!!
Verified by ExactMetrics