Category: YeyeGist

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 8) [18+]

As we enter inside my apartment, Maureen nearly use wow kill me, she just dey call me big boy say I dey chop life. Normally, my apartment set well and I furnish am with expensive modern electronic gadgets, you go think say I wan live there forever. Na why I no dey gree make all ...

Yeyegist: The Upcoming! (Chapter 3) [18+]

With one kind speed wey I no know where the energy come from, I fuck her sotey the mean look turn to crying. For my mind I say if na fuck be the ritual wey go give me money, that means if I fuck her well my money go surplus. E reach when I no ...

Yeyegist: The Upcoming! (Chapter 2) [18+]

After a while the woman waka come outside come meet me, na that time I see her well, e be like say she just baff because she come dey scent fresh fresh and she don comot her white wrapper tie normal Ankara wrapper. True true the woman fat like three person join, but inside that ...

Yeyegist: The Upcoming! (Chapter 1) [18+]

I don do this Yahoo thing for years, e no get site wey I never bomb to find client. Aswear even Taliban and ISIS no bomb reach me. I do sotey I even do local, enter my church whatsapp group dey find person wey I go scope. Upon say I dey work as supervisor for ...

YeyeGist: Agatha’s Playbook (Chapter 5) [18+]

Na one of those phone applications wey dey display caller identity wey make me know say na Charles dey call me, as I see the name, my mind just tell me say na eim because I no sabi any other Charles. The same Charles wey bin dey cry as eim dey fuck me. Person wey ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 7) [18+]

As she talk am naso e be, me and Essy fuck that day till e reach when she suspect say her people dem go soon come she come tell me say make I dey go say dey go soon return. From that day naso me and Essy begin dey knack ourselves everyday for the house. ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 6) [18+]

Na the collar of my shirt she hold take pull me inside the sitting room, if you see as a full grown guy man like me just follow her enter like zombie, like say she get my remote control. Our lips jam, we begin kiss that kind energetic kiss wey no dey make person see ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 5) [18+]

I first hide from Iyabo for some days dey avoid her, but I notice say she sef no find me, e come be like say na me dey stress myself dey hide from her. Iyabo just dey live normal life like say nothing sup, na me dey one place dey use over thinking wound myself. ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 4) [18+]

I first wait make she drink the water finish make person no pour water ontop my bed, Iyabo still hold my penis with one hand as she dey drink the water, e get one kind bad girl look wey she give me through the glass wey burst my head. I collect the glass from her ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 3) [18+]

As I waka behind the lady I take time observe the lady from behind… Osanobua! the front na joke compared to wetin she dey drag for her back, two massive ass cheeks wey dey shake like say dem fit roll comot from the tight elastic gown wey she bin wear. How Malay want make I ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 2) [18+]

If you see as I take fly comot from the bed, before I go arrange myself, the royal rumble don already start, Mary and her friend dey ontop Adenike for bed dey fire her bestie with slap and blow. Adenike wey be normal werey girl, she sef no gree for them, she put head dey ...

Yeyegist: The Woman Wrapper (Chapter 1) [18+]

For my area dem dey call me Skirt, “Skirt for the girls” the truth be say dem no just give me the name as nickname, I work hard to earn the name and I know say I deserve am. The name fly everywhere sotey na the same name dem dey call me for school, na ...

Yeyegist: Soft Seduction (Chapter 4) [18+]

Over time, I realized that in most cases, if a young male lecturer decides not to pursue female students, the students will surely come for the lecturer. Just pretend like you don’t notice them, be well-behaved, dress smart, look good and appear rich, and do your job diligently; these ladies will hunt you down. Some ...

Yeyegist: Soft Seduction (Chapter 3) [18+]

Chinwe was staring at my swollen cock in her hand, she looked up at me and asked “Can I suck you sir?” Those words almost threw me over the edge, why ask me if you should suck me when you didn’t ask me before taking out my cock from its peaceful resting place. I wanted ...

Yeyegist: Soft Seduction (Chapter 2) [18+]

I had gone to see Prof at his office and decided to stop by at Doc Osagie’s office, she was busy proofreading one of her journals when I walked into her office. Sex was the last thing on my to-do list that afternoon, but who was I to resist her when she proposed it. and ...

Yeyegist: Soft Seduction (Chapter 1) [18+]

“If you want to do well in this field, you need to flee from these girls.” I still remember how the Professor stressed those words clearly. “They are very dangerous, Mike. ” Six months later I was staring at the reality of those words. I have always wondered why the public only gets to hear ...

Yeyegist: Meeting Ngozi (Chapter 3) [18+]

As ibinabo dey stroke my preek, I put the third finger inside her, ibinabo raise her leg make my finger enter her well well, I begin shove my finger in and out of her pussy. The pussy juice she bin dey produce reach to use wash my whole hand. Ibinabo push me one kind erotic ...

Yeyegist: Meeting Ngozi (Chapter 2) [18+]

Me and Ngozi bin get matching energy, as I dey give her naso she sef dey whine waist dey caterpault her hip enter me. Even the sound wey she bin dey make follow dey motivate me to fire harder, the second time I cum inside Ngozi been dey very intense, my whole body shake like ...

Yeyegist: Meeting Ngozi (Chapter 1) [18+]

E come be like say na only me never try to fuck Ngozi for the estate where I dey stay, because most guys don try to knack the girl and the few wey don mark attendance for her toto confess say she bad gan. E even get one guy wey she fuck sotey the guy ...

Yeyegist: One February 14 Mistake

Ebo matter hook me for neck that year, to even think say i sleep for police station because of that small girl, the funny thing be say na me carry my hand go find wahala put ontop my head.  Ebo na my neighbor younger sister wey eim carry come from village to come write jamb ...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 17) [18+]

My head full that period, say I no run mad na only me sabi how I take survive dey manage myself. No be say I no fit marry Gloria o, infact she fine well well, get sharp body and she sabi do woman things but wetin vex me then na why she use belle set ...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 16) [18+]

Me and Gloria break from the intense kiss wey we bin dey kiss, she put her hand for my shoulder, push her chest front make her breasts press my chest come look me straight for eye like say she dey find something. Her skirt no gree her sit well so she ease herself up, fold ...

Yeyegist: The Ogbanje [Chapter 2] (18+)

With the heavy sound the people wey dey sing for inside the church dey make, I dey sure say nobody fit hear the noise wey me and Amara dey create outside for the church car park dey do our own praise and worship. Na that one make me even increase the speed wey I take ...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 15) [18+]

Sandra just carry her fat body with her mighty weight sit ontop me, naso She open mouth tell me say her papa, my landlord sef dey fuck mama chidi, say she don catch dem together plenty times, my preek wey don stand say if she talk finish I go just begin give her vote of ...

Yeyegist: The Ogbanje [Chapter 1] (18+)

E no get wetin I no hear about this particular man of God, people just dey loud the man doings, dey talk as the man dey perform signs and wonders for people, dey do miracle everywhere. Even my close padi sef confirm the man say no be whining, say the man legit. no be say ...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 14) [18+]

As we dey drive go the short let apartment wey I rent for the meeting my eyes just dey chop Sandra body, especially her thick fat thighs wey just open for me as she sit beside me inside the motor. she just dey press her phone throughout. I remember when we begin dey fuck steady ...

YeyeGist: Agatha’s Playbook (Chapter 4) [18+]

Mere seeing Collins with Amabe the witch doctor who just fucked me in the restroom verified all my fears about Collins. So this two even knew each other, heeeiiii! What a small world indeed. What if Amabe was Collins’ juju plug and I had gone to the same Amabe for protection from Collins, does it ...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 13) [18+]

Na as shock still gum papa chidi wey eim stand like say dem pin eim leg for ground me I find my way race comot for their apartment. How her husband take enter the house wey me and mama chidi no hear anything as we dey fuck na wetin I no understand, I come dey ...

YeyeGist: Agatha’s Playbook (Chapter 3) [18+]

Amabe climbed on top of the bed and knelt over me pinning me down with his legs, he squeezed me between his strong masculine legs and I lay helplessly as I watched him devour me in the name of a cleansing ritual. I wanted to scream but then I remembered how large the house was ...

YeyeGist: Agatha’s Playbook (Chapter 2) [18+]

Collins was crying for real as he was fucking me, I wanted to tell him to stop and ask why he was crying but I was enjoying the pumping so much and I didn’t want it to end just like that. I was gathered all the moments of that evening in my head, so that ...

Verified by ExactMetrics