Site icon 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Best of Black & Carribean Stories!

YeyeGist: Woman Wrapper/The Apprentice (Chapter 1)[18+]

My mama call me one evening, she advise me say e better make I begin learn one hand work as I still dey serve so that if I finish my NYSC I go get something to use start life incase job no quickly show.

I no first reason the idea until when I find out say almost every other Corp member dey learn one hand work. Na then I make up my mind say I go learn fashion designing.

Me wey get high taste, I go register for one big fashion house for town. The place make sense… Na one husband and wife get the place and they get plenty other apprentice. Boys and girls, men and women.

E no get shape and sizes of ladies I no see the first day I go there. E even get one particular girl with mighty buttocks wey I sight, as I see the girl nyash, I forget wetin I bin dey tell my oga…. I just begin dey stammer…. Thank God say the man no notice.

I pay everything I suppose pay, do all the necessary things begin learn immediately. We arrange say na for afternoon I go dey come the shop after I finish for Aunty Rose school where I dey serve.

The day wey my oga and madam tell me their rules and regulations…Omo their own plenty, but the one wey I hear pass na when the woman say I fit follow any of the girls for the shop say that one no concern her but say make e no affect their productivity.

As the woman say I fit follow any girl for the shop, her husband object immediately say make I no follow any woman for the shop, say e dey against company ethics. The man just dey blow plenty grammar give me.

I say shuuu, this man mean oo. Na then I don know say me and the man go get problem……but the wife shun her husband with laugh tell me say make I no mind her husband say make I feel free… she even say I fit even find future partner from there.

But she stress am say make I no ever fuck anybody inside work premises, say if try am and dem catch me dem go report me to police, say the act dey kill business.

As I start, I tell myself say I go focus, say I no go follow any woman and I no go mess up. That time I no even get energy to reason any new toto. Because for school, Jummy wan use her toto uproot my penis, na for every corner we jam for school we dey run quickie.

We turn the vice principal office to our hotel, anytime the woman no dey and I hold the key, I go carry Jummy enter there make we fuck wetin no good. I just pity the woman table, innocent table wey turn our mattress.

For house, Aunty Kate no dey gree me rest…. Na around that time I knack the most dangerous knack I don ever knack for my life. Aunty Kate husband bin travel come back, the man stay very long no gree go back.

That time she dey send me message everyday dey worry me say she dey miss my preek.

One night this woman call me say make I come up to their flat. I ask her about her husband? She say the man dey sleep, and say the two of them no dey stay for the same room. She say make I pass back door come say she dey there dey wait for me.

Aswear I no know wetin make me take that kind risk that night. I get up go outside, climb the back staircase to the back door.

Aunty Kate meet me for the back door, two of us tiptoe quietly enter the house, through the kitchen. As we enter the passage, I hear as her husband dey snore loud full the whole house, I nearly burst laugh.

Aunty Kate carry me enter the room wey dey directly opposite the one wey her husband dey sleep. As we enter, she push me ontop bed, comot her wrapper, off light, climb ontop me….my penis just dey like small pikin preek.

Fear no gree make my preek stand. As she feel my penis she whisper ask me wetin happen… I tell her say I no dey comfortable at all say I dey fear. How I suppose smash person wife for eim house when I know say the man dey for the next room.

Aunty Kate no even do like say I talk anything, she just bend go down begin stroke my penis…. next thing she put my penis inside her mouth begin suck me aggressively.

E no take 10seconds wey she suck me, my penis begin grow, dey thicken inside her mouth. I hold her head guide her because of the kind speed she take dey bop her head up and down. Make she no go chop off my preek.

Small time I don already hard like iron. Aunty Kate ease her mouth from my dick, she climb me, her knees plant for mattress on both sides of my waist.

She take one hand guide my erect penis, I wrap my hand round her thick body drag her down finish make she land ontop my flag pole. She make one sound like person wey knife chook. Omo na then I realize say I don miss her warm toto.

Aunty Kate quickly bury her face for my neck to muffle her sound. She no waste time she start to bounce like person wey dey possessed. Up and down, fast and furious with no mercy. Me too I begin fuck her from under, dey fire long hard strokes inside her from beneath.

I fire her at top speed. She put her face for the pillow beside my head dey chop the pillow, take am dey swallow her sound.

One time she carry her tongue begin lick my ear. My body nearly leave me. My head fall back, my hands grip her nyash firm, I spread am apart begin drive inside her like one reckless driver.

She put her hand hold the headboard of the bed tight as I ram my cock inside her viciously.

As we dey fuck our ear still dey for her husband snore because na wetin we take do our indicator, anytime the snore reduce or stop we go know say the man dey partially awake so I go reduce my speed.

E get one time the man change setting, carry the snoring enter home theater mode, naso me too I enter full gear with him wife, I flip her make she lie flat on her back, bend her knees with her thighs, fold am ontop her chest and breasts take my hand pin her like that. Her whole flooding pussy open gate yakata for me, I move ontop her, position myself between her knees.

As I push my dick straight deep inside her toto, Aunty Kate nearly scream, she quickly turn head bite the pillow.

Her two hand grip my thighs to control my thrusts. I no gree her control me… as I enter her, I begin pound her like say she collect wetin no belong to her.

As she dey cry naso she dey laugh too. She raise her back from the bed like say she wan fly comot, small time she fall back flat like who give up. I no send, I just dey pump her with hard fast thrusts wey hit deep down.

Normally na dangerous thing dey sweet pass. Even me sef fear for the kind speed and force my hip take move that night. Naso the fuck sweet us sotey both of us forget about her husband and eim snore.

The next thing we hear na door wey close. If u see as I take fly jump from the bed, dive enter one tiny space for the corner side of the bed. Aunty Kate quickly arrange her hair, tie her wrapper come pretend like say she dey sleep.

We hear as toilet flush. E be like say her husband enter toilet go piss, we don fuck sotey we no even hear when the man stop to dey snore until eim enter toilet.

The room hot like say person dey fry plantain for fire. Both of us just still, dey wait to see wetin go happen next. Her husband open the room door enter passage. For my mind I say, Kai omo alhaja, na like this I go take die. I tell God say if he save me from this one I no go ever misbehave again.

Both of us just quiet dey use ear dey trace eim footstep. we hear as eim go kitchen, only God know wetin he do for kitchen. Small time the door knob of the room where we dey turn.

He try to open the door but thank God say Aunty Kate remember lock am the time we enter. The man no even bother to knock, he just waka comot as he see say the door dey locked.

I still dey pray my yeye prayer when we hear sound of television for parlor. For my mind I say which kind demon be this man. 2am and this man wan dey parlor to watch television. One mind tell me say e fit be say this man know wetin dey happen.

I shake head, I no gree belief. Na then I feel Aunty Kate hand as she pull me, for inside darkness she near me come whisper say make I finish wetin I start.

Me wey my penis don shrink finish. I wan mad, this woman no even fear. She drag me ontop the bed. As i dey try protest say make we no do again we hear as her husband begin snore again, this time for parlour.

Aunty Kate grab my penis begin stroke me again. I push her back on the bed….na the man snoring give me confidence. I quickly put her back for that position wey I fold her knees, I begin rub my semi erect preek ontop her pussy until I harden again.

Without warning, when she no expect I shove my full length deep inside her pussy, this woman let out one loud shrieking sound.

The man snoring stop immediately as she make the sound. Both of us freeze. He off the television, we hear his footstep as he begin enter the passage. As I wan jump comot, she hold me tight, my preek still buried inside her wet cunt throbbing.

We hear as he open room enter inside. Both of us wait small until I begin move slowly inside her. As we hear the man snoring again, I pick up pace begin move faster, deeper and harder. I fuck her sotey her legs shake dey vibrate, her juice splash small small with every pound.

This time even when the snore break I no even stop because I don dey feel my orgasm building and I dey feel her own closeness too as her pussy dey grip my preek. I just continue dey move in and out.

Wetin wild me na how we come together at the same time. As I dey jerk dey shoot my cum load naso Aunty Kate sef bin dey vibrate dey cream my penis with her cum juice.

We hold each other rest small, I tell her say I wan go back to my apartment, say morning go soon reach, she say make I suck her breasts small before I go.

From sucking breasts, she turn nyansh offer me say make I fuck her again before I go. Who go see her gigantic nyansh dey form. I position myself behind her sharp sharp, line up the head of my preek for entrance, I no waste time I start to ram her with proper fast strong thrusts wey make the whole bed shake.

As her husband dey snore dey enjoy eim sleep, naso me sef dey fuck, dey enjoy eim wife until…

Written by DND

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

Exit mobile version