Site icon 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Best of Black & Carribean Stories!

Yeyegist: The Upcoming! (Chapter 3) [18+]

With one kind speed wey I no know where the energy come from, I fuck her sotey the mean look turn to crying. For my mind I say if na fuck be the ritual wey go give me money, that means if I fuck her well my money go surplus.

E reach when I no even remember say na priestess I dey slam, I just flip her over for the bed, position her for doggy. Her nyansh wide, round, come soft dey shake like say dem store water inside am. Mere looking as her nyansh take set, my head turn 360. I mount behind her, push my penis inside her pussy between her legs, begin jam her with full force.

As her nyansh soft naso e dey shake with each thrust wey I slam her. I say if na like this she dey do her ritual, she go everly remember for her life say e get person wey she do ritual for, wey nearly harvest her toto. The woman ringtone loud no be here, remain small e be like say na microphone she dey use shout, thank God say na for bush side wey she dey live so all her shout na for her pocket.

Na only Timilehin I bin dey pity pass, only the kind loud sound her nyansh dey make as e dey slap my body fit no make her sleep, talk less of the noise her madam just dey make and the things she dey talk for the whole house.

She say make I fuck her harder, make I pound her, make I scatter her pussy with my penis, wetin off me pass na how she dey talk this things for her local dialect with strong Yoruba accent, I nearly burst laugh. I grip her breasts from behind, press her tight against my body, make sure say her ass lap well for my groin, then I begin give her one close range grand slam.

If you hear shout she shout, you go think say na kill I dey kill her. me sef know say if I no stop I fit damage her toto, and at the same time I begin feel my orgasm building inside of me.

I tell her say I wan cum she tell me ‘weldone’ for yoruba language, come dey tell me “oya oya oya……..” as she dey say the oya, naso she dey use her nyansh dey bang my body, my thrusting speed double, I fire her pussy until my whole body just stiff, I begin jerk as I explode inside her with one loud growl.

Me sef I feel the large load of cum I release inside her cunt. She squeeze my dick with her pussy, take am extract all the cum wey remain for my preek, I say choi this woman na expert!

Before she collapse for the bed dey pant like person wey escape demon. I just kneel down for the bed dey look wetin I just chop finish. Her nyansh over big and na how I take match her like that wey I no even understand.

Normally I sabi fuck well well but the way I take fuck that woman with all her largeness, my mind just dey tell me say something no too clear me.

Na then I remember the herb wey she give me say make I drink, say e go prepare me for the ritual! Omo na that herb give me all that strength to fuck her as I take fuck her. and the thing dey effective because my penis still dey active, e no even come down upon all the fuck I fuck e still dey erect like say I never do anything.

For my mind I say I go beg her make she give me small if I dey go make I use am destroy girls when my money begin come.

Small time she get up carry her wrapper wey she drop for ground when I bin dey sleep, she tell me ‘weldone’ say make she go finish the remaining ritual. I watch her as she stagger waka comot from the room. I just kneel down for the bed dey reason plenty things.

Na ritual be this? How the success go take come? Which kind fuck ritual be this? I just dey reason all this questions when I notice say person enter the room, I turn round see Timilehin.

She give me plastic cup with that thing wey I drink before, say make I drink am, the same thing wey I feel say na eim give me power to fuck her madam as I take do. I go drink small raise head look the girl, she just stand dey look me.

This girl fine no be small, from the way I see her she go dey between 24 to 26 years old. I sight her nipple as e point for the wrapper she tie. For my head I dey debate if she dey give me the drink to regain lost energy or e get another fuck I wan fuck.

As I drink the thing finish, I give Timilehin the plastic cup, she collect am keep am for ground begin untie her wrapper. My head nearly burst as the wrapper fall down, I see fine ample round breasts with clean shaven pussy with no single strand of hair around am.

I quickly point outside dey try tell her about the woman, after all few hours ago when we fuck she bin dey hide am from the woman, but now she just confidently waka come meet me wan fuck like say na the woman send am. she no even answer me, she just climb the bed lie down, spread her legs come pull my hands make I fall ontop her between her legs.

I first fondle her bress small, use hand massage am well, I lean close to her ear, come ask her if the woman no go catch her, she just wrap her hand around my neck begin kiss me. We kiss one kind long deep kiss like say we be long time lovers.

I break the kiss go to her ear down to her neck before I put my mouth for one of her breasts begin suck her nipple small small, I tease am with my tongue and teeth wey make her moan.

She take hand dey rub my head, come wrap her two legs around my waist, dey pull my hip to her body, remain small my penis for slip enter her gaping pussy but I quickly control am make e just rest for her thighs.

I slide one finger enter inside her sleek pussy with enough wetness, I wonder how she and her madam just wet like say na normal thing. I find her clit begin use my finger rub am gently, my mouth still lock for her breasts dey suck am like small pikin.

Her moan increase volume, I push another finger inside her pussy, push the third one, push the fourth one, na then I confirm say na the real factory be this one no be the woman. Then I begin shove four thick fingers in and out of her pussy, Timilehin free her legs from my waist spread am wide, hang am for air dey moan loud, I no stop, I continue dey push in and out.

And her pussy dey wet with each thrust until my whole fingers soak finish with her pussy juice.

As I comot my finger from her pussy, na my penis I chook inside her straight— the thing no even get any obstruction, as I put am naso e enter one time and naso me sef begin thrust in and out, deep and fast. I grip her thighs tight dey pound her fast.

E no get the kind sound wey Timilehin no make, even her madam wey be agba fucker no sound reach her. I take one kind speed dey pound her, after all I dey on my own dem carry local manpower give me say make I take am fuck dem.

Her legs hang open for air like antenna dey shake, small time I join her legs together raise am up begin fuck her toto from under, this time I go very hard and fast. Fuck wey make native doctor attendant begin shout “o chim o chim o chim”.

She grab the bed dey drag am, for my mind I say if you like spoil am na una get am. As I dey drop her leg down naso I dey arrange her for doggy the same way I do her madam. Omo this girl sabi bend, if you see the kind arch this girl bend like say she get deformity come set her nyansh for me.

Na her elbows she take rest on the bed with her breasts, come raise her belle and nyansh up. I spread her ass cheeks push my penis inside her pussy begin slam her. Timilehin take her hand dey pull my laps to close the gap between us.

Omo I shock as how madam and apprentice go like fuck like this, I fuck her doggy for over 20minutes straight, just my groin slapping her butt, her moan, sweat dripping. Until I notice say I go soon cum, I flip her again, this time I set her for missionary, but I fold one of her leg put her knee for her chest dey wipe her preek.

Na she first reach climax with one kind sharp noise like say dem put hot dagger for her nipple. Then me sef I follow blast my own full load inside her, I fall beside her for the bed, my eyes just dey turn. I no know as I take sleep off.

By the time I wake up, morning don dawn finish, I quickly wear my cloth go outside, I meet the woman, na then everything wey we do for night playback for my head, my body shake as I see the kind juju she pack full her body for early morning, I say shuuu na this kind person I fuck for night?

She tell me say everything don dey alright say make I go run any business say e go boom, say even if na yahoo clients go dey answer me. Me I assure her say if e happen like that say I go come surprise her. when the bikeman later come wey we comot Timilehin bin no dey around because I bin dey find way to arrange how she go fit follow the bike man come town one day come visit me.

The bike man no even ask me anything throughout the journey back, I just dey reason say if na like this e dey easy I suppose dey do this kind ritual every week na.

Five solid months pass, I put hand inside over 10 different businesses, no one get head. As I dey borrow money invest naso the business dey sink, no one gree make sense. E come be like say things worse for me.

Some people wey I bin dey owe money begin use police dey find me, I carry big money from the office where I bin dey work say I go payback that one hang for one failed business. I borrow church money from my in-law, cooperative sef no gree me rest, all my clients just dey block me anyhow.

My whole life just scatter, I say heeiii abi this woman don scam me. when the suffer too much I find the bike man number call am for phone say I want make eim carry me go the woman place. The guy no even remember me, I try describe myself tire, eim say he no fit remember say eim dey carry plenty people go there say make we see physically first.

We agree say we go meet for one junction like that, as the bike man see me na eim he come begin shout say eim don dey find me since say dem bin thief eim phone so eim lose my contact.

Me I quickly begin explain all my problem give am say nothing happen for my life o, I tell am how things worse for me since I visit that woman. Na when I finish the man look me tell me say wetin I do no good. I shock!

Na then eim tell me say why I lie give the woman say I never fuck for 3weeks when I just fuck her girl finish, say that thing na just small honesty test and I fail am, say I lie for front of oracle. Omo shame catch me.

I begin beg for how I go take undo wetin don sup, because then my life don tire me.

The man talk say 4months ago the woman tell am say anytime wey eim see me make eim tell me to come rework the thing with 700k! aswear that moment I no even get reach 3k for heaven and earth. Debt full my head from every angle, with enough wahala, where I wan take see 700k.

I remember as I take fuck Timilehin inside that baffroom that night. Na fuck wey no reach 3minutes don wreck my whole life. Fuck wey I for just wait still fuck the girl later after her madam…… that girl just ruin my life with her busybody.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

Norway/NetherlandsFill Norway/Netherlands Form

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 2047 times!

Exit mobile version