As I still wan do like say I no see her, wan pass her side open my door, this girl get mind drag me back say wetin I dey feel like. Aswear I for tear her slap with the kind vex wey dey me but I just hold myself say make I allow her show herself, I know say anything wey make me and her fight na me go lose pass.
One be say Eliza no get shame, she go cast all our matter for the whole compound, another thing be say I no go get free fuck again, I no go get free food again and if I fight her e mean say I don get issue with her mama and that one go make that compound hell for me till I go take my hand run comot.
I just breathe in breathe out, control my vex even the garri wey I go buy nearly fall for ground burst open if not for the swift Peter Czech save wey I use grab the nylon well. I ask her wetin she mean by wetin she dey, do say why she dey pull my cloth.
See me wey dey form gentle man dey talk jeje with her. this girl just begin dey raise voice dey hala give me say wetin dey do me, say who be that girl wey I carry come for morning. Her whole body just dey shake for my front especially her breasts as she no kukuma wear bra.
For my mind I say shuuu which day me and this one start love and kiss wey she go dey ask me person wey I carry come my house. Thank God say na around 1pm and most people don already go work that time and the whole compound just dey quiet and empty, I tell her say anybody wey I bring come my house no concern her.
Omo this girl change am for me, say na her business o as far as say me and her dey knack say I no fit just bring anybody anyhow dey disrespect her.
Na then me sef put am for her body, tell her but she fit disrespect me dey fuck Oga Phillip.
If you see as she just mellow, quiet dey look me. I quickly use the opportunity begin rake say because I just keep quiet say she go fuck the man finish come dey whine me, I turn the table come dey accuse her plenty, even talk about Concord, one mechanic wey dey our area wey I hear say dey pipe her too.
I hear say that one dey fuck her even for eim workshop inside old abandoned cars. Na one of eim boys tell me oo.
Na all those things I take fire her back, if you see as Eliza wey be like say she wan eat me just calm down quiet dey look me as I dey fire my vex.
Next thing she begin beg me say e don do say that last night say Oga Phillip promise her money and she need that money very well, na why she go fuck am. I tell her say I no talk say make she no fuck anybody, but make she no give me false hope and make she no dey put eye for me if I dey do my own matter.
Eliza weak come dey beg me ooo, say she no even waist time for Oga Phillip place say the man no dey even sabi fuck say after she finish she bin wan come my side but I don already lock door dey sleep. For my mind I say this lady dey mad.
She wan carry another man sperm come meet me make I chook my preek inside join. I tell my no need to vex after all she no be my babe, na just person wey we dey help ourselves.
She beg me, carry my hand put for her breasts dey beg me say make I forgive her, as I touch breasts, my brain begin rest small. she say make she carry rice come give me, I show her the garri wey I go buy say I get small soup for house, she say make she go shop go bring soup come give me.
I first do shakara like say I no want, she beg me well well say if I don forgive her say make I collect the soup from her. me wey my soup no get one shishi meat and I know say the soup Eliza go bring go get all the orisirisi inside, I tell her say make she bring am. As she turn back to waka go, I sight that her big nyansh.
Eliza nyansh na my weakest point, normally upon how Ronke nyansh big e no reach Eliza own.
I quickly pull her hand, pull her enter my room, like say she sabi wetin I want and she know wetin she dey take finish me, as we enter she stand for my front begin use her soft nyansh dey rub my groin. The thing charge my penis up, I garb her breasts begin squeeze am gently.
She continue dey rock my groin with speed, normally na another silk skirt she wear and I know say she no wear pant under, Eliza no dey wear pant at all like say she and pant get beef.
I pull my trouser down, comot my penis, she turn face me quickly, begin stroke my penis. She fold her skirt up, raise one leg up, I help her hold her leg for air with one of my hand, use my second hand guide my penis inside her pussy, as I push my penis inside her warm pussy, she grab my shoulder raise her second leg up, I catch her, my hand grab her nyansh as she wrap her legs around my waist, I quickly jam my back for the dooras she begin dey rise up and down for my preek.
I dip my face for her cleavage between her fallen heroes, her whole body just dey smell smoke and firewood, but na the fuck sweet me pass, as we stand there dey fuck, I use my hand separate her ass balls well as she move up and down dey spring ontop my stiff penis.
I no even waste time, me wey I don tire and I never chop, I just cum booooom inside her. She laugh climb down tell me say that lady wey I fuck don take all my strength, say make I wait make she feed me first.
Omo as she comot if you see as my legs dey shake, I just go lie down for bed before person pikin go collapse.
Small time Eliza come back with one big bowl of garri with soup inside plate, like I expect, e no get wetin no dey inside the soup, she say make she go collect cold zobo from her mama shop for me wey I go use step am down.
Na the only thing wey dey sweet me for Eliza, apart to fuck her fat nyansh, na the kind food I dey chop from her dey give me joy. The girl sabi the way to my heart with food and na she dey sustain me because the kind food I bin dey eat then, my salary no go fit afford am.
As soon as she comot go her mama shop go get the zobo, I balance rush the food, me wey don fuck Ronke that morning weak like person wey go push trailer, I chop the garri finish, chop fish, chop meat, drink plenty water dey wait for my zobo.
Another thing dey certain, anytime Eliza feed me like this I know say she go fuck her food comot from my body, but I doubt if I get that kind power to fuck her as she go want because my whole body just dey do me like say make I sleep again.
Na around 45 minutes later, Eliza enter with the zobo, that time I don chop well, rest small, I just enter bathroom sef begin baff when she carry am enter my room, she say as she reach shop, her mama begin give her things to help her do. I tell make she drop am for the table come join me inside baff room. I never even talk finish Eliza don open baff room door dey fling cloth comot from her body, the girl like fuck!
I pull her closer, grab her breasts firm begin squeeze her bust like say na toy after all the thing don fall finish. I no even give her chance to stroke my preek this time, now wey I don chop well, I just turn her around, bend her make she hold the water cistern, her nyansh plaster for my groin.
I push one wet soapy finger inside her kpekus, begin tickle her, she don wet small but she no wet as I take want make she wet. I play with her clitoris, tickle am, rub am, until I begin feel her wetness well, then I rub my soap for my palm, come use am rub my penis to make am slippery.
As I push my penis inside her, e enter one time reach deep inside, na soap effect. I begin thrust in and out gently. I take my hand hold her breasts from behind use am get balance.
I pound her from behind like say I dey pound yam inside her mortar, everything I do Ronke just dey recoil for my head as I dey fuck Eliza.
Normally Eliza no dey too shout, her own na low moan she dey always give but as I remember how Oga Phillip bin dey knack her that night when I dey backyard dey hear the sound, vex just enter me.
I grab her hip begin dey jam her hard, deep and with speed like say I dey punish her for fucking Oga Phillip.
Eliza wey no dey shout normally begin dey wail for my bathroom, dey call my name as I dey fuck her, I look down see as she dey cream my penis, I look as my penis dey go in and out of her pussy, how her nyansh dey shake as her round flesh dey jam my hip.
She just dey gist me how my penis dey sweet her, dey beg me say make I forgive her say she no go collect preek again. e no get the kind yeye thing wey she no talk as I dey bang her.
Me I know say all that one na story, because say preek don touch her. She no fit help am, the moment Oga Phillip flash her small money, she go open leg wam for am.
Small time, I withdraw my penis from her, I pull her up, hold her from behind kiss her neck, still dey squeeze her nipple, she first use her nyansh rock my penis small before she raise one leg up ontop the water cistern, bend her back small again, I push my penis again inside her begin pound her.
She start her loyalty story dey talk how she like me say she never like any man as she take like me, true true I know say she like me because the other people wey she dey fuck, dem dey give her money steady but me I never give her shi shi before.
Again I remember, Oga Phillip again, I remember Concord the mechanic, I begin use brutal force again ram her pussy, Eliza sef know say wey wahala dey, she increase her noise dey tell me say make I fire her more, say make I punish her, say make I teach her lesson, I say thank God she sabi say she sabi why I dey drill her like that.
We change position, she climb me again, wrap her leg around my waist. that style we bin try before I chop, this time as I don get small power, I grab her nyansh tight, she hump up and down my body, her bobby swinging, dey smack my face as she pin my back for the cold tiles.
As Eliza dey bounce ontop me naso me sef I dey throw her up dey catch her before she go break my penis with her weight. Eliza cry one kind loud cry as her body begin convulse, she began tremble dey jerk as I feel her orgasm flow down completely drenching my dick inside her toto. Na that time me sef shoot better load of hot sperm inside her.
Na like that I carry her comot from the bathroom go bed. We stand another round there, I fuck wetin no good for her toto, make sure say I fuck her wey if Oga Phillip come for night she no go even get strength for knack. By the time we finish, both of us weak, spread ourselves for bed like say we go fight war come back. na from there we take sleep.
Later for evening, na me first wake up before I wake Eliza, she ask me wetin be time, as I check time tell her say the time na 5pm na then I see missed call for my phone. Na the office HR call me, then I see message wey eim send me say the interview na 3pm. E go be that time wey we dey fuck inside bathroom wey eim call me. I begin sweat instantly……. I don miss the interview!
Even Eliza sef jump say e get wetin her mama say make she help her do, wey the time don pass too. As she dey wear her cloth dey rush comot me sef dey quickly try the HR back.
As I call back, the HR guy no even give me chance lie my lie, eim tell me say dem just conclude the interview say eim no get wetin eim fit do for me, say if any other opening show dem go advertise am. Aswear as Eliza comot for my room, tears comot from my eyes, finally her mama still use her badluck locate me through her daughter.
Written by D.N.D
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 5316 times!