Site icon 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Best of Black & Carribean Stories!

Yeyegist: The Interview (Chapter 1) [18+]

I no sleep throughout that night, I just dey wait for morning dey rack my head through every possible question wey dem fit ask me for the job interview. If you don find job for six years after graduating from university you go understand how this job interview take dey important to me.

Nothing I never do to survive for this Lagos, na only to stand for road cross leg dey do man ashawo I never do. Na every month I dey change from one peanut paying job to one yeye hustle.

As I finish my NYSC I tell myself say nothing go carry me go back to my village until I make money. but e reach when I begin think say na my village people dey do me, until this company finally call me for interview out of the hundreds of company wey I don drop my CV for over the years.

As morning finally reach, I notice say the weather change face like say rain wan fall, I say God punish devil, me wey don plan say I go be the first person to reach the office that morning. I no wait make day break finish, I prepare shap shap wear my coat of hope—but seriously that my coat suffer for my hand no be small.

Okrika coat wey I buy wear for my matric 10 years ago when I enter university. I no pity the coat cha cha. No be only say the coat don undersize me, even the color sef don turn past tense.

The kind solid faith I gather that morning fit move Aso rock from Abuja to Mushin. Everything bin dey go well until I comot from my one bedroom mansion, jam mama Eliza… remain small I shout tufiakwa! God forbid badluck, I no even answer the “good morning” greeting wey she greet me, because ordinary that good morning from that bad belle woman fit make person wey wan give me job change eim mind.

Mama Eliza, the woman na the disaster of the compound, vex just full me say how na she I go first jam for good day like this. I no like the woman at all upon say I dey fuck her daughter Elizabeth like say tomorrow no dey.

The woman mouth na leaking tap, she fit gossip about God give Jesus. E no get anybody matter for our big yard wey she no sabi, her ear get receiver wey dey pick gist from every corner. The one wey tire me pass na her fighting.

This woman don fight with almost everybody for the whole compound, the only reason why she never fight me na because say I dey avoid her like plague and because say I dey fuck her pikin.

Na her fight and bad mouth she take make nurse pack comot from the compound one time, na that one pain me pass for all the nonsense she dey do because nurse na the first person for that yard wey give me toto fuck when I first pack in.

Mama Eliza no gree the poor girl rest, because nurse set well pass her own daughter Eliza, she bin dey see the girl as threat. Anything wey the girl do, she go just dey fight her. I still remember one morning wey both of them fight, Mama Eliza nearly tear nurse into two. Even caretaker sef tire to dey settle their fight every four days.

That time I still dey new for the yard, I just dey observe everybody. until one afternoon as I dey wash cloth, nurse pass from where she go fetch water for well, I no know as nurse take look me sight one okada exhaust wound wey I bin get for leg around my calf, she stop ask me wetin do me for leg, I tell her say na minor accident, she say if I finish say make I come her room say she go help me check am.

After I wash finish, I say make I go meet nurse, since na the first time me and her dey talk and e no go good if I turn her down. As I reach nurse room, the kind short red colored gown she wear, with slim straps wey open the whole arm sides, I just dey see her fresh bress, na only her nipple cover well, even the length of the gown sef no try, e no pass her thick thighs, my eyes no gree comot from her yellow portable breasts wey pop out from the sides of the gown. As she begin dey dress the wound, she gist me plenty things about the compound and how Mama Eliza dey always wan fraustrate her.

Me sef I tell her say I no like the woman, but I no tell her say I dey eye her daughter, because the girl fat ass no be here. Because that time me and Eliza never begin fuck.

Half of my mind dey listen to nurse, the other half dey chop her body, her fresh thighs fine like wetin dem just mould, my penis stand inside my trouser but I make sure say she no notice am,.

I try comot my mind because I know say she get boyfriend, I dey see one young fine boy wey dey always carry motor come find her almost every evening, I say make I respect myself before person go tear me slap.

As we finish she give me orange, for my mind I say na the orange for her chest I wan suck.

Till today I still dey try get how the whole fuck start that afternoon, everything just happen very fast, I know say as I reach her door to comot, I still dey thank her when she open arm say make i hug her. from that hug we begin kiss, our hands just dey go all over our body like say e get wetin we dey find, next thing I comot the strap of her gown put her breasts for my mouth begin suck am, from there we comot cloth finish, I slip my hand enter her pussy….

She don already dey wet, she sef hold my gbola, I don dey active.

As son of man dey struggle gather morale to resist temptation nurse drag me go her bed. She climb me sit down ontop my lap dey ride my dick like okada. As I still dey try figure if na good thing or na bad thing we dey do nurse don begin bounce ontop me up and down.

Before I open mouth say blood of Obadiah, I don turn her, dey give her doggy, dey smash her hard from behind. Next thing we switch enter missionary, nurse raise her two leg for air like TV antenna wey dey find signal. I pound her toto like say na her boyfriend send me work.

The fuck that afternoon last long and as we dey fuck naso we dey chop each other lips like serious lovers, nurse drive her nails for my back give me sex mark, me sef  I squeeze her breasts, suck am, well well. Everything happen fast, like play like play we fuck three long rounds.

After that day both of shy ehnn, we no gree talk to each other for almost one week. Until she come my room one evening ask about the wound, as she check am finish, the same magic happen again. Before I pray do no lead us into temptation, me and nurse don dey fuck hot fuck ontop my bed again.

From that day naso we begin knack like say we be couple even though her boyfriend dey come steady and I know say two of dem dey serious relationship and na me come be side bro, but I no mind as far as say she dey give me punani.

Naso we bin dey straff until mama Eliza fraustrate nurse with every day quarrel sotey she pack run comot from the yard. she no even tell me say she dey comot, I just notice say I no see her again, before I come hear am from other neighbors say she don comot. I call her tire, send messages, she no pick call she no reply any of my message, I say make I free her, maybe she and her bobo don marry sef

Na wetin Mama Eliza do nurse make me cancel her finally, but upon everything na Eliza toto I take dey cure conji for compound. If not for Eliza my preek for don starve after nurse comot as I bin no even get babe all that time, na person wey get money dey get babe. no be only free toto Eliza give me, I go fuck free toto still chop free food wey she go bring from her mama canteen.

If to say dem dey write name for pussy wey person don fuck my name suppose be like letterhead for Eliza vagina. I dey fuck her for morning and night like say na doctor’s prescription.

Eliza sef take every yeye thing resemble her mama, and na why she no fit stay for husband house. She get two children from two different men wey she carry come dash her mama.

She sef dey fight with everybody for compound except me because of the kind fuck wey I dey fuck her, she sef know say she no fit risk am fight with me, especially if I don drink mama Seki jedi concortion full body take am knack Eliza, naso she go dey squirt like water cooperation, go their canteen carry food come give me.

In fact the night before that interview day, na for their kitchen for backyard I fuck Eliza when I go throway dustbin. I see as Eliza bend nyansh dey do firewood, I look around well see say nobody dey, I know say her children go dey with her mama for shop.

I waka small small go her back come tickle her, as she jump stand, her fat nyansh press my penis. Normally Eliza and pant na enemies and as her nyansh brush against my groin I feel am say she no wear pant under the kind big skirt wey she wear.

Eliza begin push me say Oga Phillip dey around say eim fit see us, Oga Phillip na their next door neighbor, the man dey work for one factory like that, I hear say eim don marry wife, get children for village and most weekends eim dey travel go village go visit eim family.

I bin dey wonder why Oga Phillip no gree carry eim family come town until I begin notice funny movements between the man and Eliza and the way she dey always try avoid me if Oga Phillip dey around. Even if the man dey fuck her, e sure me say he no fit fuck her reach me.

I follow Eliza enter their old dark kitchen wey black smoke from firewood don paint the whole wall black, I hold her from behind dey press her breasts, Eliza just dey do shakara like say she no want wetin I dey do. I comot my hand penis from my trouser carry her hand go down make she feel my erection.

I sabi Eliza weak point well well, she no fit see erect penis lock up. Eliza kneel down chook my penis inside her mouth begin suck my preek—for my mind I say see person wey dey push me say she no dey do. She use her two hands hold my penis dey stroke am dey suck am inside darkness.

Na the reflection of the light from firewood outside wey dey shine I dey see her small because the light no reach the corner where we dey inside the kitchen.

Eliza just forget food wey she dey cook dey move her head back and forth dey suck my preek like say na wetin she come do for kitchen be that, me I just dey rub her hair dey rock my hip dey join her movement.

Normally e get as my body be, e dey always hard me to cum if woman dey give me blowjob when I dey stand even if she be pro sucker as far say I dey stand I no dey quick cum.

But if I dey lie down, na one time I go just shoot sperm everywhere. So as Eliza dey suck me I know say wetin she dey find no go come.

Eliza sef know say I no go cum like that, she don try am plenty times but she just wan try am that night again.

I remember the interview wey I suppose get the following morning and the fasting and prayer wey I dey do, I don even try avoid Eliza for three days since I get the invitation for the interview but omo that night I say work wey go be my own go be my own, make I no go starve my penis for nothing. As the sound of the firewood dey sound ta ta ta ta naso I dey hear the sound of saliva for Eliza mouth as she dey suck my penis.

Small time she withdraw her mouth from my penis, pour saliva for ground come stand up tell me say my penis too stubborn.

Both of us burst laugh because we both know say blowjob when I stand no dey work for me. She tell me say she don try her best say make she go dey cook. As she wan waka go…

Written by D.N.D

Download Oniranu Comics here

Exit mobile version